Bitcoin Forum
April 11, 2026, 10:36:04 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 30.2 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1]
  Print  
Author Topic: If we must make any changes for naija the time begins now.  (Read 74 times)
JoyceBTC (OP)
Member
**
Offline Offline

Activity: 234
Merit: 40

View Profile
April 09, 2026, 02:53:43 PM
Merited by igebotz (3)
 #1

All of us don see wetin dey happen for we country despite say we dey form strong say we can survive because of the way most of us dey work hard but how long we think say we go continue to dey like dis and how long we think say we fit relax make the old men bring change wey we dey find?

Now make I tell us exactly wetin bring about this topic: Election dey come up next year the current president don already dey do everything possible to make sure say him buy all the governors and as him buy them the governors go also buy the local government chairmen for him state and the local chairmen go buy all the counselors as well as the youth leaders, the traditional rulers and chiefs.

If una observe well na this people dey actually determine who go win in every election because when Dem don mobilize all of them the next thing na to give them different ugly roles to play to ensure that they work with the Independent National Electoral Commission(INEC) and to deliver their candidates.

For youths wey need positive changes in the country, wetin you don do so far to make sure say we end this bad government wey only prioritize in borrowing of loans without doing anything useful with the loans.

a) Make the youths join politics
b) Make all the youths get their voters card
c) Make youths create a different political party
d) Make the youths ready to fight election riggers

a)Make the youths join politics: For the youths wey dey find changes, we can only change the nation when we come out come do things the right way so if we continue to fold our arms we no go fit change the ugly situation of our country Nigeria.

b) Make all the youths get their voters card: I understand say most times our votes no dey count but if we need changes make all of us wey don dey eligible to vote go get our voters card with it we fit come out in mass vote one good person wey go represent us well, if we say we no go vote them go continue to do massive selection and we go only complain and nothing go come out.

c) Make youths create a different political party: For some of us wey dey inclined politically we go understand say political godfathers na one of the things wey dey make us no dey move forward as a country. you go see person wey don leave office for many years but still dey control the people wey dey office and the resources of the state because na him put the people wey dey for office. If we get youths wey no get any good father if them win election them go work for the betterment of the people nobody go dey collect percentage from the allocation wey dey enter the state or local government na the man reason why we need another political party for youths only.

e) Make the youths ready to fight election riggers: Naija election no dey ever happen without rigging the last presidential election na one example wey don supposed teach us a big lesson now say INEC chairmen for naija dey work to deliver him Oga because na him employ am but if we must stop the nonsense wey happen before from happening again then dis time around make nobody run go house after voting, make we make sure say we protect and monitor our votes and ensure dey do not switch the original results to give to their own favourite candidates until we do so our votes no fit count.

I understand say other things dey wey we fit use make a difference in the up coming election you fit still add your own at least e go educate us more because we no fit dey hustle hard make we still dey suffer because of bad government.

Johnlomape
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 518
Merit: 173

Need a campaign manager? Dm Hhampuz!

View Profile
April 09, 2026, 05:16:42 PM
Merited by igebotz (3)
 #2

All these things wey you done write na legit but the problem not really lie on one person hand but for everybody hand.
We get youths wey dey politics but the problem na be say politicians they use them dey mess up the whole matter if person that wey they find this change, politics go use the same corrupt youths fight the others to make things be like say na the youths be their own problems.

One person no go fit starts this movement just like we don see am with the way Verydarkman dey run him things. If Verydarkman decides to dey tackle the government only, this fit make the government find way to attack am using the force against am so that they go arrest am quickly and try to weaken him morale with lawsuits wey go keep am for prison for many months till after the election.

This election wey dey come up for 2027 no go easy at all and the government don dey already plan am down in all ways to make sure say they rig the election so BAT for continue with him agenda to tax all Nigerians when him never do anything tangible for the country wey don make everything to become worse. If BAT come back as president again, he no go easy at all for all Nigerians wey get money and the ones wey no get money.

GiftedMAN
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1498
Merit: 801

Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform

View Profile WWW
April 09, 2026, 09:58:14 PM
 #3

Make all the youths get voters card : Voters card dey necessary no be to shout change change if we no go out in mass go register for our voters card then on the election day we come out in mass come vote we know go fit see any positive change. The problem wey dey among us wey be youth now be say we go plan something finish when e reach election time our wicked politicians go use peanuts deceive the youths wey supposed stand up against rigging and oppression naija really need good people in power not people that will be after whet they will grab for themselves and that of their families if we most make a change then we have to start getting our voters card because with it we can vote out the wicked politicians.

Another important thing wey the youths needs to stop is selling their votes for money na this one dey really make politicians see us finish imagine say them go start to do fake empowerments and fake projects just to gather youths that will sell their votes for them and after that they will likely try to recover all they spent and more before they can do anything for us but if we say no to their fake promises and vote buying the right candidates will be elected and things will begin to be better.

Make all the youth say no to rigging, no to vote selling and buying, no to fake empowerments etc, if we can stand our ground this time there will be good changes in our nation.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
Biirakedee
Jr. Member
*
Offline Offline

Activity: 42
Merit: 4

View Profile
April 10, 2026, 07:59:38 AM
 #4

All these things wey you done write na legit but the problem not really lie on one person hand but for everybody hand.
We get youths wey dey politics but the problem na be say politicians they use them dey mess up the whole matter if person that wey they find this change, politics go use the same corrupt youths fight the others to make things be like say na the youths be their own problems.

One person no go fit starts this movement just like we don see am with the way Verydarkman dey run him things. If Verydarkman decides to dey tackle the government only, this fit make the government find way to attack am using the force against am so that they go arrest am quickly and try to weaken him morale with lawsuits wey go keep am for prison for many months till after the election.

This election wey dey come up for 2027 no go easy at all and the government don dey already plan am down in all ways to make sure say they rig the election so BAT for continue with him agenda to tax all Nigerians when him never do anything tangible for the country wey don make everything to become worse. If BAT come back as president again, he no go easy at all for all Nigerians wey get money and the ones wey no get money.
I agree that the problem doesn’t rest on one person alone, it obviously has to be a collective effort both the leaders and we as citizens have our roles to play and the part you mentioned about our youths being used against each other is also very true and this alone is one of the reasons real change can be difficult. At the same time I believe that one person may not be able to fix everything but one voice can definitely ignite a movement just like the very dark man you mentioned, his awareness alone is too even though he faces a lot of challenges. The truth there is just that change is not something that comes easy and it won’t happen overnight but if everyone keeps saying and believing that nothing can or will work then nothing truly will work. So even if we say or agree that change may not come from one person alone but it has to start from somewhere and that somewhere is with all of us. We all should just be ready to play our parts when the time comes.
Crakryptvest
Member
**
Offline Offline

Activity: 70
Merit: 32

View Profile
April 10, 2026, 01:41:03 PM
Merited by Princess Leah (2), Donneski (1)
 #5

This talk wey you talk sweet for ear and I no think say e get person wey go come across am wey no go like am, but the matter be say how many youths go fit do all this things as you talk like this, some youth they like go where money go come out no be where them go sacrifice something, make i tell you, the reason wey you the see this your elderly people still dey for corridors of power today for this country na say our youth no dey ready to take power, youths don put themselves for where be say our government the see them as hungry people wey them go fit influence with money and e the work for the ruling class, why you think say our president the borrow money, no be to finance next year election? If we want change for Nigeria, many things gats sub, no be with clean eye o, this men them wey dey power no dey ready to comot their as you see them so, so e go need pressure and many backings to comot them, but we gats start from somewhere.
Biirakedee
Jr. Member
*
Offline Offline

Activity: 42
Merit: 4

View Profile
Today at 07:32:11 AM
 #6

I don’t fully agre that things has to be dirty before change can happen. Real pressure doesn’t always mean causing chaos, it can come from making awareness, unity and consistency and the problem is not just willingness but the lack of coordination amongst the people. People want ma change he but everybody is moving in different directions, as how na. History as made us to understand that when people become conscious and harder to manipulate, the system will start to shift even if ur is gradually. Change no de come overnight but once people stop being easy to influence, the system will have no choice but to adjust. So it’s not just about starting because staring is easy but consistency is where most thing fail.
SatoPrincess
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 1680
Merit: 1151

Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform

View Profile
Today at 02:09:35 PM
 #7

In my opinion, the youth and the so called elders get the same bad character. Young people dey enter politics for Naija but na still tiff them dey tiff. Right from SUG to NANS, LGA to house of reps; the corruption run deep. No be say good hardworking patriotic youths no dey but the bad eggs too many.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
GiftedMAN
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1498
Merit: 801

Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform

View Profile WWW
Today at 09:34:55 PM
 #8

In my opinion, the youth and the so called elders get the same bad character. Young people dey enter politics for Naija but na still tiff them dey tiff. Right from SUG to NANS, LGA to house of reps; the corruption run deep. No be say good hardworking patriotic youths no dey but the bad eggs too many.

Dis one no be lie but na why if the youth them form a new party screen people wey go join am after Dem don check their past record I believe say we fit get one good party and good people for inside. The old politicians na Dem don corrupt the young people wey dey their party now f you check well for all those political meetings Dem dey give them orientation on how to tiff na why who dey APC and PDP for instance no fit do well because him oga's go always teach am how to steal public funds.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
Berry2d
Sr. Member
****
Online Online

Activity: 630
Merit: 250

With God all things are possible

View Profile
Today at 09:54:36 PM
 #9

In my opinion, the youth and the so called elders get the same bad character. Young people dey enter politics for Naija but na still tiff them dey tiff. Right from SUG to NANS, LGA to house of reps; the corruption run deep. No be say good hardworking patriotic youths no dey but the bad eggs too many.

I will agree with you on that but to an extent,  if the youths are not so corrupt as the old unscrupulous leaders why on earth will some youths team up and call themselves City boys movement all for the complete support of what this wicked administration is doing to the citizens.  The same corrupt bloods that runs in the body of those old leaders are still found in the body of some young youths that are ready to betray the trust of others just for the little political promises given to them.
Although I will say the corrupted once are not many compared to the good once that are tirelessly fighting to restore the dignity of this great nation that have been mislead by some corrupt political representatives that calls themselves leaders.

Pages: [1]
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!