Bitcoin Forum
July 07, 2026, 03:56:27 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 31.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 [2] 3 »  All
  Print  
Author Topic: Did you think Africa could lead the next Bitcoin Wave  (Read 465 times)
Jaycoinz
Hero Member
*****
Offline

Activity: 1092
Merit: 504

God is All

View Profile WWW
June 03, 2026, 01:04:08 PM
 #21

How many Africa countries don create Bitcoin reserve. All these na the questions wey you go ask yourself because na government involvement go make the citizens get more confidence on Bitcoin and adopt am. But when government no show any interest some people wey na only wetin government dey part of them see as legit, those people sef fo fit investing in Bitcoin but for now such people no go try am at all because them still no get the confidence in Bitcoin but our youths dey try Sha for the crypto space.

Anything concerning Bitcoin and African government no really strong like that because compared to other government we go fit say Dem no dey try at all because now even some countries wey been dey against Bitcoin for abroad sef don dey get close and building their country asset on Bitcoin by getting a Bitcoin reserves and trust me as you talk am if any of these countries take the bold step and make this move then for sure they will big player that will get involved in it too.

█▄
R

▀▀██████▄▄
████████████████
▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄██████▀▀
LLBIT▀█ 
  TH#1 SOLANA CASINO  
████████████▄
▀▀██████▀▀███
██▄▄▀▀▄▄████
████████████
██████████
███▀████████
▄▄█████████
████████████
████████████
████████████
████████████
█████████████
████████████▀
████████████▄
▀▀▀▀▀▀▀██████
████████████
███████████
██▄█████████
████▄███████
████████████
█░▀▀████████
▀▀██████████
█████▄█████
████▀▄▀████
▄▄▄▄▄▄▄██████
████████████▀
........5,000+........
GAMES
 
......INSTANT......
WITHDRAWALS
..........HUGE..........
REWARDS
 
............VIP............
PROGRAM
 .
   PLAY NOW    
Crakryptvest
Full Member
***
Offline

Activity: 196
Merit: 130

Bet25.com - Smart Crypto Casino

View Profile
June 20, 2026, 02:12:40 PM
 #22

How many Africa countries don create Bitcoin reserve. All these na the questions wey you go ask yourself because na government involvement go make the citizens get more confidence on Bitcoin and adopt am. But when government no show any interest some people wey na only wetin government dey part of them see as legit, those people sef fo fit investing in Bitcoin but for now such people no go try am at all because them still no get the confidence in Bitcoin but our youths dey try Sha for the crypto space.
You have a very good question here, different country aside African countries are taking advantage of the potentials of Bitcoin but what we hear here is politics, make we tell ourselves the truth e be like wetin the Happen for Africa is Individual adoption of Bitcoin, the government don do everything to stop am but them no fit, my bro wetin I go fit tell anybody wey dey interested for Bitcoin be say make we the acumulate am small small with our discreationary income make we no reason the government because them no the reason anything technology for especially west African state, when government no get good economic team, wetin you expect.

Crytohillss
Full Member
***
Offline

Activity: 350
Merit: 110

View Profile
June 20, 2026, 06:24:20 PM
 #23

How many Africa countries don create Bitcoin reserve. All these na the questions wey you go ask yourself because na government involvement go make the citizens get more confidence on Bitcoin and adopt am. But when government no show any interest some people wey na only wetin government dey part of them see as legit, those people sef fo fit investing in Bitcoin but for now such people no go try am at all because them still no get the confidence in Bitcoin but our youths dey try Sha for the crypto space.

Anything concerning Bitcoin and African government no really strong like that because compared to other government we go fit say Dem no dey try at all because now even some countries wey been dey against Bitcoin for abroad sef don dey get close and building their country asset on Bitcoin by getting a Bitcoin reserves and trust me as you talk am if any of these countries take the bold step and make this move then for sure they will big player that will get involved in it too.
The truth is that many African government still never fully understand the Long term potential of Bitcoin, countries that initially oppose am do start change their stance because they see it as a straty assets, if any Africa country fit create clear regulations and even consider holding Bitcoin reserves it attracts investors and put the country ahead for the digital economy race.

OsaiEmma
Full Member
***
Offline

Activity: 392
Merit: 163

View Profile
June 21, 2026, 07:34:17 AM
Merited by Yablee0 (2)
 #24

African's could lead the next Bitcoin Wave, but for me I think it will be under probability. Although African's dey really play big role.
I want to briefly analyze with some specific reasons
1. Large population
Thousands of Africans still dey lack access to traditional banking services due to their capability. Bitcoin only requires a smartphone, good Internet connection, and a wallet. e go make things easier for people to join the digital economy without a bank account.

2. Expensive Mobile phone Usage

Africa people really get very strong mobile adoption. This don make the mobile money systems believe strongly saying  African's can quickly adopt digital finance solutions. Bitcoin  builds a ground  foundation for savings, international transfers, and payment.

3. Currency problem and inflation
For some countries, local currencies dey lose value easily. In that way,  some people quickly turns to Bitcoin as plan B to store their value. examples Kenya and Nigeria.

  Conclusion
Africans no go fit dominate Bitcoin because of wealth, but because of necessity. In place we're be say  traditional financial systems disappoint many people switches to Bitcoin as an alternative way out of payments and savings.

You forgot to add Bad Network Coverage and if it is our country Poor power supply.

These are things needed and mandatory for an advanced technology like Bitcoin and cryptocurrencies. Yes, honestly, we're having massive mass adoption of Bitcoin in Nigeria specifically (other African countries not so much as here), but leading the next "Bitcoin wave" as you have put it, not so much. I feel we still do have a long way to go.

Agbamoni
Hero Member
*****
Offline

Activity: 1106
Merit: 675

Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform

View Profile WWW
June 21, 2026, 09:50:44 AM
 #25

How many Africa countries don create Bitcoin reserve. All these na the questions wey you go ask yourself because na government involvement go make the citizens get more confidence on Bitcoin and adopt am. But when government no show any interest some people wey na only wetin government dey part of them see as legit, those people sef fo fit investing in Bitcoin but for now such people no go try am at all because them still no get the confidence in Bitcoin but our youths dey try Sha for the crypto space.

Because few countries for African na hmm don do bitcoin Reserve no mean say others no they interested for bitcoin O. You fit use bitcoin Reserve take measure the strength of a country interest towards bitcoin. We no dey do like that for here. For Africa, na the daily usage and transaction we dey use measure the thing. So far Nigeria done show working for bitcoin adoption. Reserve or no Reserve I believe we are the leading bitcoin giant in Africa.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
DPHOR
Sr. Member
****
Offline

Activity: 770
Merit: 384

View Profile
June 21, 2026, 10:40:44 AM
Merited by igebotz (2)
 #26

This our country no easy sha because things no fit work as we planned and as you talk, even though most country don already dey do bitcoin reserved our people dey seriously do involved themselves into bitcoin without our Government taking that particular bold steps.
Na gradual process and every thing go easily come to manifestation, although e go take time small before our country see the value wey dey involved to make bitcoin a reserved asset for their country. Another thing wey dey bug me like this be say, our Government no dey open eyes quickly to join others when they are doing something that would position their economy in a better way, na when things don almost go the other way before you see them becomes interested for that particular thing.

███████▄▄███▄███▄
███▄▄████████▌██
▄█████████████▐██▌
██▄███████████▌█▌
███████▀██████▐▌█
██████████████▌▌▐
████████▄███████▐▐
█████████████████
███████████████▄██▄
██████████████▀▀▀
█████▀███▀▀▀

▄▄▄██████▄▄▄███████▄▄▄
███████████████████████████
███▌█████▀███▌█████▀▀███████████▄▄▄▄▄▄▄▄
███▌█████▄███▌█████▄███▐███████████████████▄
▐████████████▀███████▄██████████▀▀▀▀▀▀▀▀████▀
▐████████████▄██▄███████████▌█████████▄████▀
▐█████████▀█████████▌█████████████▄▄████▀
██████████▄███████████▐███▌██▄██████▀
██████████████▀███▐███▌██████████████████████
████▀██████▀▀█████████▌███▀▀▀▀███▀▀▀▀▀▀▀████▌

█████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████
 
P R E M I E R   B I T C O I N   C A S I N O   &   S P O R T S B O O K
 
█▀▀

▀▀▀

▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
98%
RTP

▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀

▀▀█

▀▀▀

█▀▀

▀▀▀

▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
HIGH
ODDS

▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀

▀▀█

▀▀▀

██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██▄▄▄▄
▀▀▀▀▀▀

███████████████████████████████
 
PLAY NOW
 
███████████████████████████████

██████
██
██
██
██
██
██
██
██
▄▄▄▄██
▀▀▀▀▀▀
[/
osasshem
Full Member
***
Offline

Activity: 1102
Merit: 136

Track BitcoinTalk Tools/Scripts

View Profile
June 22, 2026, 11:43:12 AM
 #27

E de possible, but for the fact say the African countries never take the stand for crypto adoption yet, that one go be a big challenge in other to bring such imagination to reality. In terms of adoption, Africans de at the high level, for the sake of having poor native financial system within the African Nations. The youths de find waytin go fit sustain them, and not cripple. Africa go get the highest rate of mass adoption, not to take lead of any wave at all. That one still far for us to carry out.

Track BitcoinTalk Tools/Scripts
Fivestar4everMVP
Legendary
*
Offline

Activity: 3038
Merit: 1165

Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform

View Profile
June 22, 2026, 12:00:09 PM
Merited by igebotz (3)
 #28

African's could lead the next Bitcoin Wave, but for me I think it will be under probability. Although African's dey really play big role.
I want to briefly analyze with some specific reasons
1. Large population
Thousands of Africans still dey lack access to traditional banking services due to their capability. Bitcoin only requires a smartphone, good Internet connection, and a wallet. e go make things easier for people to join the digital economy without a bank account.
You are a bit wrong here, I agree that Africa has a really large population when we put together all the population of all African countries together, but then, you saying that all that is needed to get into bitcoin and cryptocurrency is a smartphone, good Internet connection and a wallet is not correct.

With a smartphone and Internet connection and bitcoin wallet ready to receive the bitcoins, where are you going to buy the bitcoins from? You are going to buy it from an exchange, does the exchange require kyc or not? It does, and the document you use for an exchange kyc can still be used to open an account in the bank.
And on the other hand, you also need a bank account to be able to buy and sell bitcoin on your own, else, you will have to depend on someone else who does own and operate a working bank account.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
B-BossMan
Sr. Member
****
Offline

Activity: 616
Merit: 250

View Profile
June 22, 2026, 12:11:30 PM
 #29

How many Africa countries don create Bitcoin reserve. All these na the questions wey you go ask yourself because na government involvement go make the citizens get more confidence on Bitcoin and adopt am. But when government no show any interest some people wey na only wetin government dey part of them see as legit, those people sef fo fit investing in Bitcoin but for now such people no go try am at all because them still no get the confidence in Bitcoin but our youths dey try Sha for the crypto space.

Yes to be hinest and sincerely speaking I will agree with that our country guys dey really try if na cryptocurrency matter, even as the government no gree accept am or trust am, we still dwy fine many ways to know it properly. This thing na wetin no go fit possible for Africa seriously. Cux our government no really support us when it comes to cryptocurrency exepecily the bitcoin itself.

So for African to get the confidence on top am, till government regulate am if nit e go hard for African to lead the next bitcoin wave. But with time I believe even the government wey they deny am now go come later regret am as time goes on. So it's that the intresr of government can actually make or contribute directly to the confidence in us.

█ 
███████▄▄███▄███▄
███▄▄████████▌██
▄█████████████▐██▌
██▄███████████▌█▌
███████▀██████▐▌█
██████████████▌▌▐
████████▄███████▐▐
█████████████████
███████████████▄██▄
██████████████▀▀▀
█████▀███▀▀▀
Bitz.io█ ████████▄████▄▄▄█████▄▄
██████▄████████▀▀██▀▀
█████▀▀█████▀▀▄▄█
███████████▄▀▀██
███████████████▐▌
███████████████▐▌
███▄▄████▄▄▄██▄▄
▄█████████████████████▄
████████████████████
██
█████████████████████
▀██
█████████████████████▀
▀████
█████████████████▀
███▀▀████▀▀██▀▀█████▀▀
98%
RTP
▄▄███████▄▄
███████████████▄
▄███████████████████▄
▄██████████████
██████▄
▄██████████████████████
████████████████████████
███████████████████████
██████████████████████
████████████████████████
▀█████████████████████▀
███████████████████▀
███████████████▀
▀▀███████▀▀
HIGH
ODDS
 
█████████   ██

......PLAY NOW......

██   █████████
█ 
SatoPrincess
Legendary
*
Offline

Activity: 1764
Merit: 1169

Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform

View Profile
June 22, 2026, 03:55:16 PM
 #30

African's could lead the next Bitcoin Wave, but for me I think it will be under probability. Although African's dey really play big role.
I want to briefly analyze with some specific reasons
1. Large population
Thousands of Africans still dey lack access to traditional banking services due to their capability. Bitcoin only requires a smartphone, good Internet connection, and a wallet. e go make things easier for people to join the digital economy without a bank account.
You are a bit wrong here, I agree that Africa has a really large population when we put together all the population of all African countries together, but then, you saying that all that is needed to get into bitcoin and cryptocurrency is a smartphone, good Internet connection and a wallet is not correct.

With a smartphone and Internet connection and bitcoin wallet ready to receive the bitcoins, where are you going to buy the bitcoins from? You are going to buy it from an exchange, does the exchange require kyc or not? It does, and the document you use for an exchange kyc can still be used to open an account in the bank.
And on the other hand, you also need a bank account to be able to buy and sell bitcoin on your own, else, you will have to depend on someone else who does own and operate a working bank account.
OP missed it with that traditional banking argument. However he does have a point, Nigeria jas a large population and one of the youngest population in the world currently. That’s puts us at an advantage in the bitcoin space, we just have to harness the human resources that we have and create an environment for them to grow, it doesn’t have to have government alone, our little impact in our local communities can make all the difference in the world.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
Uhwuchukwu53
Sr. Member
****
Offline

Activity: 966
Merit: 250

GhostSwap.io

View Profile
June 22, 2026, 04:44:06 PM
 #31

The possibility of this is only anchor how fast the government adopt the technology behind this very system, as common as network many find it difficult including light left alone used of android as many can't afford to buy it, the youth who are information base can adopt this fast but they can't do all with involved other set of person in the society to make the wave. Secondly population is not all about the whole thing the resources to also investment county one can be knowledgeable about Bitcoin but have nothing like financial resources or good financial income to sustain such investment all is tide to government lifting the poverty level in all ramifications improve the technological know how and well being of the people before this move can be easily achieved.

Odusko
Hero Member
*****
Offline

Activity: 1680
Merit: 565

Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform

View Profile WWW
June 22, 2026, 05:20:05 PM
 #32

This is laughable I must say, because as Africans we must tell ourselves the truth, as a continent African is not ready yet to adopt the level of technology that comes with cryptocurrency and also the regulatory framework to make that happen is not there, this are what have limited most Africans countries from achieving any remarkable growth in cryptocurrency, at most we have no African country that have made bitcoin or any crypto as a legal tender yet just as as alternative none.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
Emjay24
Sr. Member
****
Offline

Activity: 532
Merit: 302

View Profile
June 22, 2026, 06:55:46 PM
 #33

1. Large population
Thousands of Africans still dey lack access to traditional banking services due to their capability. Bitcoin only requires a smartphone, good Internet connection, and a wallet. e go make things easier for people to join the digital economy without a bank account.

If person no get bank account, how em wan take buy bitcoin in the first place, even for P2P, na still from bank you go take pay de merchant for de coin wey you wan buy, even fintechs na still mini banks, so buying bitcoin no go really dey possible if de pesin no get bank account for this part of de world.

For African to dominate, dem government go need help de domination by providing clear crypto regulations wey go support adoption of crypto for dem respective countries. CBN ban on banks make dem no do any direct transaction with crypto still dey affect Nigeria adoption reach now. Technological advancement too dey very important as well since you no go dey send crypto to pesin wey dey use only button phone.

Fiasem20
Sr. Member
****
Offline

Activity: 882
Merit: 292

View Profile
June 22, 2026, 07:22:57 PM
 #34

How many Africa countries don create Bitcoin reserve. All these na the questions wey you go ask yourself because na government involvement go make the citizens get more confidence on Bitcoin and adopt am. But when government no show any interest some people wey na only wetin government dey part of them see as legit, those people sef fo fit investing in Bitcoin but for now such people no go try am at all because them still no get the confidence in Bitcoin but our youths dey try Sha for the crypto space.
Honestly,you made a realistic point.Most citizens don’t feel safe when they involve in things the government haven’t approved or they aren’t involved in.Prior to that I would say that lack of knowledge could be the cause of individuals not making decisions by themselves,literally the government has nothing to do with the crypto space bitcoin to be precise reason is because it’s operating on a decentralized blockchain system,even when they were against bitcoin surprising it was still growing in adoption.Just as you’ve said,the youths are the ones taking advantage of bitcoin in Nigeria,you can’t expect an aged individual that doesn’t even know how to operate a smartphone get involved in bitcoin,so definitely the youths are the ones using bitcoin.

Abu-Naim
Sr. Member
****
Offline

Activity: 1204
Merit: 407

View Profile WWW
June 22, 2026, 09:37:06 PM
 #35

1. Large population
Thousands of Africans still dey lack access to traditional banking services due to their capability. Bitcoin only requires a smartphone, good Internet connection, and a wallet. e go make things easier for people to join the digital economy without a bank account.

The population is there, but have consider the number of Africans that are yet to have access to internet to get exposure to it and also think about Bitcoin? They are there in large numbers because some of Africans are still in olden days era when there are no civilizations, so the rate of people that are still left behind should be considered before we admit that Africa will lead the Bitcoin wave.

Moreover, I think need a commercial bank account to be able to buy Bitcoin since it is not bought physically, it will require digital money which is not physical, and at such you will need account because even use  p2p to get buy Bitcoin, but leaving your money in the bank in the challenge because they will use your money for business and no benefit.
[/quote]

Lembo69
Full Member
***
Offline

Activity: 532
Merit: 124

View Profile
June 22, 2026, 09:49:20 PM
 #36

How many Africa countries don create Bitcoin reserve. All these na the questions wey you go ask yourself because na government involvement go make the citizens get more confidence on Bitcoin and adopt am. But when government no show any interest some people wey na only wetin government dey part of them see as legit, those people sef fo fit investing in Bitcoin but for now such people no go try am at all because them still no get the confidence in Bitcoin but our youths dey try Sha for the crypto space.
Honestly,you made a realistic point.Most citizens don’t feel safe when they involve in things the government haven’t approved or they aren’t involved in.Prior to that I would say that lack of knowledge could be the cause of individuals not making decisions by themselves,literally the government has nothing to do with the crypto space bitcoin to be precise reason is because it’s operating on a decentralized blockchain system,even when they were against bitcoin surprising it was still growing in adoption.Just as you’ve said,the youths are the ones taking advantage of bitcoin in Nigeria,you can’t expect an aged individual that doesn’t even know how to operate a smartphone get involved in bitcoin,so definitely the youths are the ones using bitcoin.
It is true that most Bitcoin investors are young. They have been investing in Bitcoin since their youth. I think this is one of the most beautiful aspects of their mentality. Because maybe they will be able to complete this investment at the right time of their age with this investment. Now most investors are associated with smart phones, which means they are undoubtedly young. An investor invests his time through knowledge and money. If he cannot use these at the right time at his right age, then when will he do it?

Suppose a young investor who is currently in his 30s, if he invests for 10 years, then after 10 years he will be 40. I think this will be the right age and the right time to enjoy the benefits of his investment.
Plutomanian
Member
**
Offline

Activity: 210
Merit: 61

View Profile
June 22, 2026, 10:05:39 PM
Merited by igebotz (2), Majestic-milf (1)
 #37

It is true that most Bitcoin investors are young. They have been investing in Bitcoin since their youth. I think this is one of the most beautiful aspects of their mentality. Because maybe they will be able to complete this investment at the right time of their age with this investment. Now most investors are associated with smart phones, which means they are undoubtedly young. An investor invests his time through knowledge and money. If he cannot use these at the right time at his right age, then when will he do it?

Suppose a young investor who is currently in his 30s, if he invests for 10 years, then after 10 years he will be 40. I think this will be the right age and the right time to enjoy the benefits of his investment.
Most investors from Africa are young because they're brought into the market at a tender age and most of them knows exactly what's going to happen in the market. They dedicate most of their time studying the market and understanding the basis that comes with it, they calmly exert their technical and fundamental analysis which have also played a major role in the market. This is what we should be talking about, how young minds influence the market with so much enchance strategies and principles.

Investors will forever be changing their strategies and also finding path to arrange new ones because the market is filled with surprises, for the fact that a strategy is working effectively for you doesn't mean that it would work out for the next guy, the market comes with quite different theories and each investor have a theory to solved.
Fiasem20
Sr. Member
****
Offline

Activity: 882
Merit: 292

View Profile
June 23, 2026, 01:12:11 PM
 #38

How many Africa countries don create Bitcoin reserve. All these na the questions wey you go ask yourself because na government involvement go make the citizens get more confidence on Bitcoin and adopt am. But when government no show any interest some people wey na only wetin government dey part of them see as legit, those people sef fo fit investing in Bitcoin but for now such people no go try am at all because them still no get the confidence in Bitcoin but our youths dey try Sha for the crypto space.
Honestly,you made a realistic point.Most citizens don’t feel safe when they involve in things the government haven’t approved or they aren’t involved in.Prior to that I would say that lack of knowledge could be the cause of individuals not making decisions by themselves,literally the government has nothing to do with the crypto space bitcoin to be precise reason is because it’s operating on a decentralized blockchain system,even when they were against bitcoin surprising it was still growing in adoption.Just as you’ve said,the youths are the ones taking advantage of bitcoin in Nigeria,you can’t expect an aged individual that doesn’t even know how to operate a smartphone get involved in bitcoin,so definitely the youths are the ones using bitcoin.
It is true that most Bitcoin investors are young. They have been investing in Bitcoin since their youth. I think this is one of the most beautiful aspects of their mentality. Because maybe they will be able to complete this investment at the right time of their age with this investment. Now most investors are associated with smart phones, which means they are undoubtedly young. An investor invests his time through knowledge and money. If he cannot use these at the right time at his right age, then when will he do it?

Suppose a young investor who is currently in his 30s, if he invests for 10 years, then after 10 years he will be 40. I think this will be the right age and the right time to enjoy the benefits of his investment.
Oh you’re trying to calculate the age where an individual should start their accumulation journey in bitcoin investment,starting in your 30s isn’t a bad idea anyways,what matters is the fact that you can manage your coins all by yourself.You have to be extremely cautious on how you deal with random individuals on the internet,most teenagers may not be fit to invest in bitcoin,not because they’re slow to learn the basics but their reasoning may not be matured enough to manage their holdings.It was on this forum I read a news about a teenager that was killed because he possessed huge amount of crypto in he’s portfolio,probably he may have engaged in a conservation about he’s holdings to he’s friends or some random people and brought about he’s death.So individuals in their 20s and 30s are matured enough to handle things round their environment.

Mhizlove
Full Member
***
Offline

Activity: 308
Merit: 152

Bitcoin Is For The Risk Takers

View Profile
June 23, 2026, 02:14:56 PM
 #39

In addition, another factor is the young population that Africa has, alot of young people are quick in adapting new technology and they're also willing to explore alternatives when traditional systems isn't meeting their needs fully. But to adapt do not depends only on necessity alone. But you see digital education, good internet access and a much clearer regulation would also play a big role in determining how quick or faster bitcoin can grow across the continent or African countries

Obim34
Hero Member
*****
Offline

Activity: 1022
Merit: 718

View Profile WWW
June 23, 2026, 05:24:47 PM
 #40

This is laughable I must say, because as Africans we must tell ourselves the truth, as a continent African is not ready yet to adopt the level of technology that comes with cryptocurrency and also the regulatory framework to make that happen is not there, this are what have limited most Africans countries from achieving any remarkable growth in cryptocurrency, at most we have no African country that have made bitcoin or any crypto as a legal tender yet just as as alternative none.
From my POV, we Africans are ready to adopt the level of technology, only that we are not given the opportunity to access such knowledge, the biggest ongoing problem affecting Africans, mostly the West African countries are the kind of leadership we have, Africans are smart, Nigerians are open for technological advancement, but we have people who don't see it as a necessity.

███████▄▄███▄███▄
███▄▄████████▌██
▄█████████████▐██▌
██▄███████████▌█▌
███████▀██████▐▌█
██████████████▌▌▐
████████▄███████▐▐
█████████████████
███████████████▄██▄
██████████████▀▀▀
█████▀███▀▀▀

▄▄▄██████▄▄▄███████▄▄▄
███████████████████████████
███▌█████▀███▌█████▀▀███████████▄▄▄▄▄▄▄▄
███▌█████▄███▌█████▄███▐███████████████████▄
▐████████████▀███████▄██████████▀▀▀▀▀▀▀▀████▀
▐████████████▄██▄███████████▌█████████▄████▀
▐█████████▀█████████▌█████████████▄▄████▀
██████████▄███████████▐███▌██▄██████▀
██████████████▀███▐███▌██████████████████████
████▀██████▀▀█████████▌███▀▀▀▀███▀▀▀▀▀▀▀████▌
 
      P R E M I E R   B I T C O I N   C A S I N O   &   S P O R T S B O O K      

█▀▀

▀▀▀

▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀

  98%  
RTP

▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀

▀▀█

▀▀▀

█▀▀

▀▀▀

▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀

 HIGH 
ODDS

▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀

▀▀█

▀▀▀
 
..PLAY NOW..
Pages: « 1 [2] 3 »  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!