Most individual believe that Bitcoin opportunities are already gone because they did not purchase it when the price was low.
Just because u no buy when d price Dey low no mean say u no fit buy am now. Nobody know how high wey bitcoin price will go, but I know say bitcoin price will still pump higher even if we no sabi when e go be, but bitcoin price go still grow higher. Most people wey Dey talk say bitcoin price don Dey high, and dem no go buy bitcoin again no really understand how bitcoin don Dey grow come, if u truly understand how bitcoin be, then u no go talk say d price don too high and u no go invest again.
If u wan invest in bitcoin, take ur time make u check bitcoin price history, make u check how bitcoin don Dey grow come, then u go know say d price never too high, u still fit invest in bitcoin now.
Make we know say bitcoin no be Ponzi scheme wey u go Dey expect quick reward, if u wan make money from bitcoin, na gradually e go be, just buy and hold.