I am motivated to ask this question because of what have been going on in Nigeria election, and in the electoral body. The INEC body is no longer independent, and are being ordered about by Nigeria politicians instead of standing on their ground as an independent body. Their is no longer trust in the INEC body as they dance to the toon of politicians who square them with money, and make unfaithful promises to them.
This is an issue of great concern in the Nigeria electoral system, and something has to be done in other to solve this electoral problem that is being caused by INEC because is no longer a trusted body.
What is your take on this?
Na today u know say INEC no be independent body again? INEC is being controlled by any party thats in power. Na nay body wey Dey power Dey control INEC, so even d election wey we Dey do for dis country na rubbish self, because na person wey INEC want make e win na him go win, and na people wey Dey power na dem Dey win, because dem don buy INEC already.
Wetin Dey kill dis country be say even INEC chairman na who d president wan put na him go enter, and na person wey go favor them na him dem Dey put. I just hope one day INEC go Dey Independent and people vote go count.