Bitcoin Forum
June 12, 2026, 06:53:25 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 31.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1]
  Print  
Author Topic: Why Nigerians dey happy about the world cup?  (Read 22 times)
Ayebabara (OP)
Member
**
Offline

Activity: 196
Merit: 25


View Profile
Today at 02:04:46 PM
 #1

Nigerians dey happy like seriously about the world cup as in wetin, we no fit qualify but na we happy pass na we celebrate pass, the country's National Anthem wey them sing, Nigeria own no dey oo! Wetin cause the happiness for their face when people children, wife and husbands dey with bandits inside camp or abi na bush.

Make una help me ask them oo wether na their absence dey give them morale or sweet them for belle make una help tell me oo
Pages: [1]
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!