Bitcoin Forum
June 13, 2026, 12:25:31 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 31.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1]
  Print  
Author Topic: Why Nigerians dey happy about the world cup?  (Read 25 times)
Ayebabara (OP)
Member
**
Offline

Activity: 195
Merit: 25


View Profile
June 12, 2026, 02:04:46 PM
 #1

Nigerians dey happy like seriously about the world cup as in wetin, we no fit qualify but na we happy pass na we celebrate pass, the country's National Anthem wey them sing, Nigeria own no dey oo! Wetin cause the happiness for their face when people children, wife and husbands dey with bandits inside camp or abi na bush.

Make una help me ask them oo wether na their absence dey give them morale or sweet them for belle make una help tell me oo
Pages: [1]
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!