Bitcoin Forum
June 19, 2026, 10:19:50 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 31.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1]
  Print  
Author Topic: Bitcoin For HMO.  (Read 71 times)
Zigabel (OP)
Sr. Member
****
Offline

Activity: 1022
Merit: 400

Impossible is Nothing! Own the Day!!!

View Profile WWW
June 18, 2026, 10:42:06 AM
 #1

My country pipo dem I throw way salute give all of una. As we know, dem say health naim be your biggest wealth for dis lyf, and na person wey dey healthy and alive dey fit gather both Money and wealth. So e dey very important say make we dey take good care of our health make we for fit dey alive enjoy d wealth wen e don com.

E go be like say I dey go corner corner and I never talk d main talk, now see where I dey go, HMO na health insurance scheme dem wey be say pipo dey pay small small money every month, or quater or even year so as to secure dia health, so dat incase body wori dem and dem no dey on funds dat period, dem fit enter hospital, receive treatment den go house, the scheme go cover am. I know say many pipo no too know about dis thing sha, e get d one wey government dey do and e also get d ones wey private individuals dey do too. Government own na NHIS while most private individuals dem dia own naim b d HMO.

So how Bitcoin go take enter dis mata now na be say I just  dey think am, as we dey save Bitcoin abi na accumulate Bitcoin for d sake of our tomorrow, we fit dey run am too for our health, but diswan fit work mostly for private sector because our government no too put body for crypto mata, so I just  dey reason am.

I dey reason say if we fit get HMO wey dey accept Bitcoin or cryptocurrency generally e for sharp oh, because as we dey accumulate for our personal sef, we fit dey accumulate for our health too and as the Bitcoin dey gain valu dey go, na so the value of our insurance go dey big and cover for more health matters wey be say normally we for no fit afford.  One oda better tin about dis scheme dem be say, if tomorrow person kick bucket, him pipo fit go claim d insurance and dem go pay dem based on d company policy, so dem go get something at least, instead say make all d Bitcoin dey one wallet wey no body fit access and e go just dia dia.

So I just dey think am if We country fot fit get HMO wey go dey accept cryptocurrency especially Bitcoin, den e fit be indirect accumulation abi na diversification of your accumlation in a way wey be say e go dey dey useful and also dey still fit serve as savings for future in your absence Tomorrow, just incase.

My country pipo how una see dis mata? Una fit add una ideas join make we discuss.
Nathrixxx
Sr. Member
****
Offline

Activity: 560
Merit: 277

Bitz.io Best Bitcoin and Crypto Casino

View Profile
June 18, 2026, 12:57:24 PM
 #2

There is nothing bad in seeing bitcoin being accepted as the currency used for HMO since it is a legal currency used in making payments or settlement of debts, but we should also consider how government and institutions are going to be mostly involved in this because they are the major actors concerned.

For now we can limit it to how the people most get used to the use of Bitcoin for their day today financial economy activities, whereby the buy and sell and and perform their transaction mostly on Bitcoin, this will now agenda's older parastators in considering for Bitcoin in other applicable areas of the economy for better, since almost everyone will also have Bitcoin as their alternative currency, this is where I say that we are still getting there very soon.

█ 
███████▄▄███▄███▄
███▄▄████████▌██
▄█████████████▐██▌
██▄███████████▌█▌
███████▀██████▐▌█
██████████████▌▌▐
████████▄███████▐▐
█████████████████
███████████████▄██▄
██████████████▀▀▀
█████▀███▀▀▀
Bitz.io█ ████████▄████▄▄▄█████▄▄
██████▄████████▀▀██▀▀
█████▀▀█████▀▀▄▄█
███████████▄▀▀██
███████████████▐▌
███████████████▐▌
███▄▄████▄▄▄██▄▄
▄█████████████████████▄
████████████████████
██
█████████████████████
▀██
█████████████████████▀
▀████
█████████████████▀
███▀▀████▀▀██▀▀█████▀▀
98%
RTP
▄▄███████▄▄
███████████████▄
▄███████████████████▄
▄██████████████
██████▄
▄██████████████████████
████████████████████████
███████████████████████
██████████████████████
████████████████████████
▀█████████████████████▀
███████████████████▀
███████████████▀
▀▀███████▀▀
HIGH
ODDS
 
█████████   ██

......PLAY NOW......

██   █████████
█ 
Decimetre
Full Member
***
Online Online

Activity: 154
Merit: 101

Bitcoin has come to stay

View Profile
June 18, 2026, 01:18:46 PM
 #3

My country pipo dem I throw way salute give all of una. As we know, dem say health naim be your biggest wealth for dis lyf, and na person wey dey healthy and alive dey fit gather both Money and wealth. So e dey very important say make we dey take good care of our health make we for fit dey alive enjoy d wealth wen e don com.

E go be like say I dey go corner corner and I never talk d main talk, now see where I dey go, HMO na health insurance scheme dem wey be say pipo dey pay small small money every month, or quater or even year so as to secure dia health, so dat incase body wori dem and dem no dey on funds dat period, dem fit enter hospital, receive treatment den go house, the scheme go cover am. I know say many pipo no too know about dis thing sha, e get d one wey government dey do and e also get d ones wey private individuals dey do too. Government own na NHIS while most private individuals dem dia own naim b d HMO.
Just some few additions, The National Health insurance Scheme (NHIS), has been upgraded to National Health Insurance Authority (NHIA). Again, HMO is not strictly for the private sector, they can be public too and they act to manage the primary health care providers. The NHIA also depends on the HMOs to deliver their mandates and these HMOs are the ones that assist to reassign health care providers in the event that you are away from your primary healthcare provider. That is, if you travel away from your base, it's on the approval of your HMO that you can take treatment in any other hospitals because they are incharge of managing the deductions or contributions you make for that purpose. That being said, it would be right to say that HMO is not only to the private sector neither is NHIA independent of HMOs.
Quote
So how Bitcoin go take enter dis mata now na be say I just  dey think am, as we dey save Bitcoin abi na accumulate Bitcoin for d sake of our tomorrow, we fit dey run am too for our health, but diswan fit work mostly for private sector because our government no too put body for crypto mata, so I just  dey reason am.
If you consider the fact that Bitcoin is a volatile asset, you would understand that it is not very advisable to safe bitcoin for health reasons, infact it's just like investing without having an emergency funds. If you do, you can run into losses and you know that if the HMOs accept bitcoin, at any point you make use of their facilities, you will be charged at the current rate and it could lead to several losses on your own side. So I won't advise anyone to save bitcoin for health purposes because your emergency funds are saved in fiats and a very accessible form. Imagine saving a #100,000 worth of bitcoin with your HMO when bitcoin was at $126k, if you go now to access treatment, you may only be able to access about #50,000 worth of service now that bitcoin is fluctuating at around the $63-64k.
Quote
I dey reason say if we fit get HMO wey dey accept Bitcoin or cryptocurrency generally e for sharp oh, because as we dey accumulate for our personal sef, we fit dey accumulate for our health too and as the Bitcoin dey gain valu dey go, na so the value of our insurance go dey big and cover for more health matters wey be say normally we for no fit afford.  One oda better tin about dis scheme dem be say, if tomorrow person kick bucket, him pipo fit go claim d insurance and dem go pay dem based on d company policy, so dem go get something at least, instead say make all d Bitcoin dey one wallet wey no body fit access and e go just dia dia.
Firstly, good Idea!
But,
The Nigerian constitution has not fully backed bitcoin and other cryptocurrencies which makes them not a legal tender especially by government operated organisations. It is not going to be easy to attain such state because if HMOs start accepting bitcoin, then it should be charged in bitcoin and the charge should be fixed, not fluctuating with the price of bitcoin (but this is not possible). So it's better not practiced at all.
Quote
So I just dey think am if We country fot fit get HMO wey go dey accept cryptocurrency especially Bitcoin, den e fit be indirect accumulation abi na diversification of your accumlation in a way wey be say e go dey dey useful and also dey still fit serve as savings for future in your absence Tomorrow, just incase.
Recovering our money from banks and government agencies after death is not always as easy as it sounds. It's even better to save your bitcoin in your wallet and carve your seed phrase in a location where it would be discovered one day. This will allow your loved ones to access your bitcoin when you're gone.

If you listen to retirees stories about having access to their pension even when they are still alive, you will understand that you should not hope on any any of these agencies to release your bitcoin easily after you have gone. All insurance companies claim that they pay back all your funds to your next of kin after you've gone, but it's contrary to the reality. Most people have forfeited their loved ones pensions and gratuities out of frustrations from those agencies and even these insurance companies have so much rigorous processes to pass through before a percentage of the money is released to your loved ones.
Quote
My country pipo how una see dis mata? Una fit add una ideas join make we discuss.
Every body has their own opinions but I prefer saving my bitcoin where only me would control it, where I will not spend it when the price is down and where I can have access to whenever I want. Health is wealth and I think facing health challenges with the accepted legal tender will help mitigate the chances of spending my bitcoin at loss. Thanks.

▬▬▬▬▬▬▬▬▬  ★  ★  ★  ★  ★  ★  ★  ★  ★  ★  ★ ☆  ☆  ☆  ☆  ☆  ☆  ☆  ☆  ☆  ☆  ☆  ★  ★  ★  ★  ★  ★  ★  ★  ★  ★  ★  ★  ★  ▬▬▬▬▬▬▬▬▬
DEDUST.IO#GETfreeCHAMBY from BTTcommunity✨ ║ ✨   C H A M B Y   ✨ ║  ✨  F A U C E T  ✨ ║    𝕏   STON.FI
▬▬▬▬▬▬▬▬▬  ★  ★  ★  ★  ★  ★  ★  ★  ★  ★  ★ ☆  ☆  ☆  ☆  ☆  ☆  ☆  ☆  ☆  ☆  ☆  ★  ★  ★  ★  ★  ★  ★  ★  ★  ★  ★  ★  ★  ▬▬▬▬▬▬▬▬▬
adultcrypto
Hero Member
*****
Offline

Activity: 1092
Merit: 563

View Profile
June 18, 2026, 02:27:58 PM
 #4

So how Bitcoin go take enter dis mata now na be say I just  dey think am, as we dey save Bitcoin abi na accumulate Bitcoin for d sake of our tomorrow, we fit dey run am too for our health, but diswan fit work mostly for private sector because our government no too put body for crypto mata, so I just  dey reason am.
You don't summarize the matter, bitcoin only fit work for HMO when e involve private sector like you reasoning with person wey get hospital. If na government hospital, e no fit work because like you talk am, out government no put body unto bitcoin at all. E get some big hospital self wey go wan put body untop bitcoin because say our government never come open about wetin them really want about bitcoin for we country. Wetin me dey reason wey go make sense na to create health funds using bitcoin instead of fiat, this one person fit do am for himself and family so that when you need to use am, you convert the bitcoin to fiat.

CryptoHeadlineNews
Legendary
*
Offline

Activity: 1722
Merit: 1025

Want to run a Signature Campaign? Contac: @Hhampuz

View Profile WWW
June 18, 2026, 08:44:11 PM
 #5

I dey reason say if we fit get HMO wey dey accept Bitcoin or cryptocurrency generally e for sharp oh, because as we dey accumulate for our personal sef, we fit dey accumulate for our health too and as the Bitcoin dey gain valu dey go, na so the value of our insurance go dey big and cover for more health matters wey be say normally we for no fit afford.  One oda better tin about dis scheme dem be say, if tomorrow person kick bucket, him pipo fit go claim d insurance and dem go pay dem based on d company policy, so dem go get something at least, instead say make all d Bitcoin dey one wallet wey no body fit access and e go just dia dia.
.
This na very good idea you just shared so my dear, regarding if we fit get a HMO kind of health insurance company that receives payment with Bitcoin instead of fiat. And for the fact that it works perfectly with fiat, it literally means that it will also do the same with Bitcoin, since only what they will be changing is just the currency, while it's operation works the same. However, this can only be possible in an environment where the policy about Bitcoin is not strict. And not currently in a place like Nigeria. Because truly,  these insurance companies will also tend to benefit more from Bitcoin when its price value skyrocket high after long term.

█▄
R

▀▀██████▄▄
████████████████
▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄██████▀▀
LLBIT▀█ 
  TH#1 SOLANA CASINO  
████████████▄
▀▀██████▀▀███
██▄▄▀▀▄▄████
████████████
██████████
███▀████████
▄▄█████████
████████████
████████████
████████████
████████████
█████████████
████████████▀
████████████▄
▀▀▀▀▀▀▀██████
████████████
███████████
██▄█████████
████▄███████
████████████
█░▀▀████████
▀▀██████████
█████▄█████
████▀▄▀████
▄▄▄▄▄▄▄██████
████████████▀
........5,000+........
GAMES
 
......INSTANT......
WITHDRAWALS
..........HUGE..........
REWARDS
 
............VIP............
PROGRAM
 .
   PLAY NOW    
Gozie51
Hero Member
*****
Online Online

Activity: 3248
Merit: 688

View Profile WWW
June 18, 2026, 09:35:56 PM
 #6

My country pipo how una see dis mata? Una fit add una ideas join make we discuss.

The matter sound well for ear and e also sweet but it is not easy to run not to talk of Nigeria wey things no dey go as planned and moreover the status of bitcoin still dey complicated. If anything fit work on this, it will be on a very strict and regulated agreement between the hospital ownership and the individual in HMO arrangement not government.  Average Nigerian man business idea na to make sure dem maximize profit even if na to the customer's detriment, e no concern them. So, how the volatility increase and decrease in price go dey handled go be the issue. And again, you won't be surprised when bitcoin skyrocket and the customer go dey request make the hospital sell the btc for him to cash out or even the hospital selling it to dey sort am with hospital treatment. However, I don't see this happening in Nigeria in nearest future.

█████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████

█████████████████████████████████████████████████████████████████▀████████████▀██████████████
██████████████████████████████████████████████████████████▄▄▄▄████████▄▄▄▄▄██▄▄▄▄███▄▄▄█████
████████████▀▀███▄██████████████▀▀███▄████▀██████████████████████████████████████████████████
███████████████▀███████████████████▀█████████████████████████████████████████████████████████
██████████▄▄█▄████████████████▄▄█▄█████▀███▀▀▀▀███▀██████████████████████████████████████████
█████████████████████████████████████████▄▄▄▄▄▄████████▀▀▀▀████████▀▀▀▀▀▀████████████████████
███████████████████████████████████████████████████████████▄███████████▄████████████████████
███████████████████▀▄███████████████████████████████████████████████████████████████████████
██████████████████▀▄█████████████████████████████████████████████████████████████████████████
█████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████

 🎲 
 
CASINO

 🏀 

SPORTS

 📊 

FUTURES

|
$100K
WEEKLY
RACE
|
VIP
TRANSFER
|
UP TO 30%
DAILY
CASHBACK
|
IceLincoln
Sr. Member
****
Offline

Activity: 770
Merit: 336

GhostSwap.io

View Profile
June 18, 2026, 10:07:17 PM
 #7

My country pipo dem I throw way salute give all of una. As we know, dem say health naim be your biggest wealth for dis lyf, and na person wey dey healthy and alive dey fit gather both Money and wealth. So e dey very important say make we dey take good care of our health make we for fit dey alive enjoy d wealth wen e don com.

E go be like say I dey go corner corner and I never talk d main talk, now see where I dey go, HMO na health insurance scheme dem wey be say pipo dey pay small small money every month, or quater or even year so as to secure dia health, so dat incase body wori dem and dem no dey on funds dat period, dem fit enter hospital, receive treatment den go house, the scheme go cover am. I know say many pipo no too know about dis thing sha, e get d one wey government dey do and e also get d ones wey private individuals dey do too. Government own na NHIS while most private individuals dem dia own naim b d HMO.

So how Bitcoin go take enter dis mata now na be say I just  dey think am, as we dey save Bitcoin abi na accumulate Bitcoin for d sake of our tomorrow, we fit dey run am too for our health, but diswan fit work mostly for private sector because our government no too put body for crypto mata, so I just  dey reason am.

I dey reason say if we fit get HMO wey dey accept Bitcoin or cryptocurrency generally e for sharp oh, because as we dey accumulate for our personal sef, we fit dey accumulate for our health too and as the Bitcoin dey gain valu dey go, na so the value of our insurance go dey big and cover for more health matters wey be say normally we for no fit afford.  One oda better tin about dis scheme dem be say, if tomorrow person kick bucket, him pipo fit go claim d insurance and dem go pay dem based on d company policy, so dem go get something at least, instead say make all d Bitcoin dey one wallet wey no body fit access and e go just dia dia.

So I just dey think am if We country fot fit get HMO wey go dey accept cryptocurrency especially Bitcoin, den e fit be indirect accumulation abi na diversification of your accumlation in a way wey be say e go dey dey useful and also dey still fit serve as savings for future in your absence Tomorrow, just incase.

My country pipo how una see dis mata? Una fit add una ideas join make we discuss.
This na good initiative but I no think say e go dey possible at this time. This na the kind of thing wey go drive better adoption of Bitcoin for we country.
The insurance idea is very good and maybe na we wey be Bitcoin enthusiasts go fit start am cos to find health facility wey godey accept Bitcoin go really hard abi na to contribute the money in bitcoin and then convert to local currency and transact with the hospital?.

███████████████████████████
███████████▀▀███████████
██████████▄█▄██████████
███████████████████████
████████████████████
████████▄▀█████▀▄████████
████████▀▀▀████████
███████▌█████████▐███████
██████▀███████▀██████
███████▄██████▄███████
██████████▄██████████████
███████████▀▄████████████
███████████████████████████
██████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████
 
GhostSwap
 
██████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
██    ████    ██████████    ███████████████████████████████████    ██████████    ████    ██
 
   NoKYC Crypto Exchange   
 
██    ████    ██████████    ███████████████████████████████████    ██████████    ████    ██
 
[ BTC ]
 
[ ETH ]
 
[ SOL ]
 
[ TRX ]

[ XRP ]

[ XMR ]
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
 
EXCHANGE NOW
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
Plutomanian
Member
**
Offline

Activity: 186
Merit: 44

View Profile
June 18, 2026, 10:37:44 PM
 #8

You don't summarize the matter, bitcoin only fit work for HMO when e involve private sector like you reasoning with person wey get hospital. If na government hospital, e no fit work because like you talk am, out government no put body unto bitcoin at all. E get some big hospital self wey go wan put body untop bitcoin because say our government never come open about wetin them really want about bitcoin for we country. Wetin me dey reason wey go make sense na to create health funds using bitcoin instead of fiat, this one person fit do am for himself and family so that when you need to use am, you convert the bitcoin to fiat.
I swear, Bitcoin get power oh but this our government just comot body from crypto and I no just understand why, weytin them dey even think sef? But Lowkey, most of this prominent men for their country get sure wallet wey be say, them de store Bitcoin and other altcoins inside their portfolio, them fit no sabi how them de do am oh but you see how Dem they do am here, them de put person wey know about crypto well well in charge and na that person go de monitor their account, use am trade and with profits and this men profits no be here oh.

Pages: [1]
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!