|
Amphenomenon
|
 |
July 29, 2026, 05:21:38 PM |
|
Baba you just shock me for this talk. How you go say you no see how pidigin wan use help the situation. The op for that thread talk say non Nigerians dey come the board and fish for merits just cause no strict use of the local parlance. How you go use know person wey no belong nah the way him dey speak. Fine, no be everybody dey fluent for pidgin but I bet you, if say incentive to speaking pidgin for this board dey, I bet you, you go see say plenty people go break the English. Sometimes make we leave eye service, if you know wetin good, do am. No wait make w first put people for yawa first before we switch. Why e be say them approve the local board, abi nah to dey crack the queen's English pass the people wey get am? We supposed stand out for just thiis pidigin because the language dey unique and not for negative things. How am I trying to do eye service? Is not like I don't use pidgin or literally said it's bad, I use it and love using pidgin. I will be glad if you can help me with the post link you are referring to. Regardless, pidgin and English are languages we use in our Lb here and none is bad, we have spoken about it well enough for us to understand this and not criticised the other.
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
|
Promocodeudo
|
 |
July 29, 2026, 05:38:01 PM |
|
Omo nothing anybody wan cap me, Person wey create that yeye thread no be Nigerian, na one of these mumu people outside wey just wan drag our leg come outside. Yes I know say we Nigerians Dey mumu sometimes, sometimes we Dey behave like say we no get sense, but baba, nobody go wan use him own hand comot bread for him own mouth, no matter how him mumu ripe reach. Random person just burst out with that kind username, Dey stir up agenda, people there dey claim to Dey naive say them no really know wetin Dey sup. Make everybody just Dey mumu themselves there…
I reason am too say no be Nigerian create that topic but how we want take know, make I tell you eh our pipo the miss yan sometimes, even sometimes wey I go outside our LB see wetin some of our pipo dey tok eh, dey thing dey pain me wella, see ba even if sey me I no dey convinced sey na our naija pesin write that thing eh, I go still wan tok am how e be me for mind, the pipo wey I dey see recently for our LB no pure for my eye, e come be like say dey bring some morons come full for we LB, I no no who I dey offend like this but e don do, baba no be say I no understand you but our own mumu don do too, our local board here dey make sense before but some new guys wey enter don spoil everything, e go good sey we dey advice anybody wey we bring e get why or make we kuku rest e do.
|
|
|
|
|
Majestic-milf
|
 |
July 29, 2026, 06:18:59 PM |
|
How am I trying to do eye service?
Is not like I don't use pidgin or literally said it's bad, I use it and love using pidgin.
I will be glad if you can help me with the post link you are referring to. https://bitcointalk.org/index.php?topic=5589709.0Nah the link be this. Regardless, pidgin and English are languages we use in our Lb here and none is bad, we have spoken about it well enough for us to understand this and not criticised the other.
That no be something I dey argue as the people wey create this board take upon themselves to vote say the use of English go dey permitted as well as pidgin. Local board suppose contain just pidgin since the use of dialects no dey permitted. I tell you, nah the permission of English nah spoil this place. Check this thread you go see how people dey break the pidigin and how sweet e bin dey. Any person wey come there go know say naija cabal be that but you fit say the same for the local board now?
|
|
|
|
|
Cryptomultiplier
|
 |
July 29, 2026, 07:31:15 PM |
|
-Snip-
How do you think pidgin could have help against this? I like the fact that you mentioned translation can work and it's not like Pidgin has been kicked out of the Lb, we can use both and oftentimes individuals use what is convenient for them. In fact, sometimes we miss both. I guess you have forgotten that there are other Lb facing so much heat even if it seems like we're now the center of attraction since we have come to make ourselves in that manner, though the others have a special language entirely for from English. It's the way some of us behave that have lead to this, I bet if we try to ignore some of those drama, in fact I don't eveb know anything much about this and rather focus on other areas that shows improvement we are going to be good. It's not necessarily about so many quantities of post which some are a lot identical even if we use Pidgin or trying to drag another Lb member down or not trying to even recieve advise from our members here for improvement and then continue being disappointing in and out of the Lb. Baba you just shock me for this talk. How you go say you no see how pidigin wan use help the situation. The op for that thread talk say non Nigerians dey come the board and fish for merits just cause no strict use of the local parlance. How you go use know person wey no belong nah the way him dey speak. Fine, no be everybody dey fluent for pidgin but I bet you, if say incentive to speaking pidgin for this board dey, I bet you, you go see say plenty people go break the English. Sometimes make we leave eye service, if you know wetin good, do am. No wait make w first put people for yawa first before we switch. Why e be say them approve the local board, abi nah to dey crack the queen's English pass the people wey get am? We supposed stand out for just thiis pidigin because the language dey unique and not for negative things. I agree say we suppose dey use our local pidgin English for this our Naija board because if you check many of the local boards for this forum, na their local language Dem dey use and that makes den standout and fit easily fish out those wey no belong there. I no too like to dey enter meta board sha because sometimes I dey dey shocked by some kind people foolishness and e dey very demeaning when we notice say na Naija Dem identify with. I go support make we use pidgin abeg, who no sabi speak pidgin abeg just avoid Naija board make we wey dey here for get peace of mind and retain our reputation.
|
| ████████████████████████ EARNBET ████████████████████████ | | | ⚽ 🏀 🏈 🏓 🎯 🥊 |
| ⚾ 🎾 ⛳ 🏐 🏏 🏎️ | | |
███████▄▄███████████ ████▄██████████████████ ██▄▀▀███████████████▀▀███ █▄████████████████████████ ▄▄████████▀▀▀▀▀████████▄▄██ ███████████████████████████ █████████▌████▀████████████ ███████████████████████████ ▀▀███████▄▄▄▄▄█████████▀▀██ █▀█████████████████████▀██ ██▀▄▄███████████████▄▄███ ████▀██████████████████ ███████▀▀███████████ | HIGHEST VIP REWARDS ✔ G U A R A N T E E D
| | | █▀▀ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █▄▄ | 🜲 | ▀▀█ █ █ █ █ █ █ █ █ █ ▄▄█
| KING OF THE CASTLE $200K in prizes | | | [PLAY NOW] |
|
|
|
|
Jubilee58
|
 |
July 29, 2026, 07:35:43 PM |
|
Me really go jux stay under the cloud say nor b here e from come but
Omo nothing anybody wan cap me, Person wey create that yeye thread no be Nigerian, na one of these mumu people outside wey just wan drag our leg come outside. Yes I know say we Nigerians Dey mumu sometimes, sometimes we Dey behave like say we no get sense, but baba, nobody go wan use him own hand comot bread for him own mouth, no matter how him mumu ripe reach. Random person just burst out with that kind username, Dey stir up agenda, people there dey claim to Dey naive say them no really know wetin Dey sup. Make everybody just Dey mumu themselves there… Me I so much believe Westin you de talk, because I see am sey e get some people wey fit de monitor we Nigerians for this forum, and those kind people go do anything make them put Nigerians for inside trouble. So me I go just advice say make we just dey very careful, and make sure sey we dey do the right thing dey mind our own business too. Then, I go talk sey any body wey de try to spoil the image of Nigerians, e go better make them expose the person if them Sabi am. Every body de try to protect himself for dis forum, so I believe say nobody go come de yan Westin go affect here, because any body wey do that kind thing de try to put himself for trouble be dat. And person wey de with him correct sense no fit do kind thing at all.
|
|
|
|
|
Amphenomenon
|
 |
Today at 07:51:29 AM |
|
How am I trying to do eye service?
Is not like I don't use pidgin or literally said it's bad, I use it and love using pidgin.
I will be glad if you can help me with the post link you are referring to. https://bitcointalk.org/index.php?topic=5589709.0Nah the link be this. I agree say we suppose dey use our local pidgin English for this our Naija board because if you check many of the local boards for this forum, na their local language Dem dey use and that makes den standout and fit easily fish out those wey no belong there. I no too like to dey enter meta board sha because sometimes I dey dey shocked by some kind people foolishness and e dey very demeaning when we notice say na Naija Dem identify with. I go support make we use pidgin abeg, who no sabi speak pidgin abeg just avoid Naija board make we wey dey here for get peace of mind and retain our reputation.
Yes there are others who are not Nigerians but hiding in such shadow here but it seems like you have forgotten that our Lb is welcoming to others and reputable members have joined discussion here sometimes and this is because we made it open in such manner and we have benefited from it also. While there are others bringing negative image through this there have been benefited and it's up to us to handle such acts before it goes outside. Anyone who can speak pidgin should what matters is quality posts and this is not even dependent on the language, and this is what I'm trying to pass. I still dey mix my Pidgin and English for Lb here and I enjoy m like that, no body go come beat me and if na only Pidgin you want to post with run m, nobody go beat you watin matter na the quality of posts and this encompasses post arrangements and structures.
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
|
Sexylizzy2813
|
 |
Today at 12:11:44 PM |
|
I still dey mix my Pidgin and English for Lb here and I enjoy m like that, no body go come beat me and if na only Pidgin you want to post with run m, nobody go beat you watin matter na the quality of posts and this encompasses post arrangements and structures.
This mixture of PIGIN and English wey you talk so na wetin I expect plenty of this all speaking English people to do, mix PIGIN with English as long as you pass your take on any matter wey you find yourself e still good and e go even make am hard for all these hide and seek people wey dey come spoil our names to understand, see the words we dey use dey really make people from outside to even choose to contribute for here but the moment them no understand wetin we dey yan completely them go use their own leg run comot. See my broda, post as you post like this no body go say you do like this or not but we need to maintain that standard of keeping here as local as possible, wetin dey cause all this things na because we no get standard dat is y. Support PIGIN For Our Local Board...
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
|
Amphenomenon
|
 |
Today at 04:42:43 PM |
|
I still dey mix my Pidgin and English for Lb here and I enjoy m like that, no body go come beat me and if na only Pidgin you want to post with run m, nobody go beat you watin matter na the quality of posts and this encompasses post arrangements and structures.
This mixture of PIGIN and English wey you talk so na wetin I expect plenty of this all speaking English people to do, mix PIGIN with English as long as you pass your take on any matter wey you find yourself e still good and e go even make am hard for all these hide and seek people wey dey come spoil our names to understand, see the words we dey use dey really make people from outside to even choose to contribute for here but the moment them no understand wetin we dey yan completely them go use their own leg run comot. See my broda, post as you post like this no body go say you do like this or not but we need to maintain that standard of keeping here as local as possible, wetin dey cause all this things na because we no get standard dat is y. Support PIGIN For Our Local Board...See I nor dey get your point. It has been said that our own Lb is open for others outside the Lb to join and so we are not trying to drive those who can't speak pidgin rather raising a standard for quality post and good posting etiquette, and again limiting spam or shit posts through it, if those who are constantly doing the negative and affecting the innocent see things are different now I bet even if they don't leave they will be mindful of their behaviors.