Bitcoin Forum
August 11, 2026, 02:02:00 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 31.1 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
Author Topic: Port Harcourt matter, fake task force/agbero  (Read 171 times)
Tetu100
Full Member
***
Offline

Activity: 364
Merit: 140

Consistence keeps you more relevant in life.

View Profile
Today at 06:04:06 AM
 #21

I hear watin happen for area because me my house they around those areas. The news no really make sense because I no fit understand wetin this agbero people wan carry our road do, drive no fit drive their motor in peace again. Like e come be like their everyday normal job like I no understand if the drivers they work for them or something? The government really need to look into this matter because that driver wey die no fit just go like that, something needs to be done otherwise, if drivers rise against the so called agbero people na for news papper them go see am. Like the whole thing come they be like say na drivers make dem no get work for the country wey our wicked politician's don already spoiled keep. You see this matter eh, authorities get to really look into it oh because if nothing is done and the  killers isn't brought to book na so e go dey continue.

Umulala-alala
Sr. Member
****
Offline

Activity: 560
Merit: 311

ALIGE

View Profile
Today at 06:54:28 AM
 #22

If they ever kill one agbero the rest no go learn me na the yeye government we get I dey always put blame on them go go carry people way not get sense full for road mk them dey disturb drivers and passengers why dey go their important destination, e get one way happen for omoku in same River start in onelga about 2 months ago way mk motor kill one the bike man way dey try run from this so called tax collector's or agbero boys and the state authority no dey even talk any better thing for this case i just conclude say this people dey actually work for the people in power.

Sexylizzy2813 (OP)
Hero Member
*****
Offline

Activity: 1386
Merit: 587

View Profile
Today at 10:06:01 AM
 #23

If they ever kill one agbero the rest no go learn me na the yeye government we get I dey always put blame on them go go carry people way not get sense full for road mk them dey disturb drivers and passengers why dey go their important destination, e get one way happen for omoku in same River start in onelga about 2 months ago way mk motor kill one the bike man way dey try run from this so called tax collector's or agbero boys and the state authority no dey even talk any better thing for this case i just conclude say this people dey actually work for the people in power.

Wetin dem wan tok wey case don die, true true dis our so called government both state and d whole of naija no dey try at all, if dis piple get sense dem for do things in d ryt way but as dem feel say d publik no go fit question dem nai make we dey suffer for d hands of dis agbero dem. Like u tok if dem no off one agbero d others no go learn and see dos money dem dey collect from drivers and even market piple dem no go use d money do anything reasonable, highest na anything wey go bring smoke naindem go use am go buy con use highness dey disturb d publik. For all d cases of death wey agbero don cos non of dis government officials or d governor himself don tok about am and bring dem to book, all we hear na "we will bring them to justice ⚖️", craze piple.

Support PIGIN For Our Local Board...

█▄
R

▀▀██████▄▄
████████████████
▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄██████▀▀
LLBIT▀█ 
  TH#1 SOLANA CASINO  
████████████▄
▀▀██████▀▀███
██▄▄▀▀▄▄████
████████████
██████████
███▀████████
▄▄█████████
████████████
████████████
████████████
████████████
█████████████
████████████▀
████████████▄
▀▀▀▀▀▀▀██████
████████████
███████████
██▄█████████
████▄███████
████████████
█░▀▀████████
▀▀██████████
█████▄█████
████▀▄▀████
▄▄▄▄▄▄▄██████
████████████▀
........5,000+........
GAMES
 
......INSTANT......
WITHDRAWALS
..........HUGE..........
REWARDS
 
............VIP............
PROGRAM
 .
   PLAY NOW    
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!