Bitcoin Forum
August 11, 2026, 11:32:04 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 31.1 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
Author Topic: Port Harcourt matter, fake task force/agbero  (Read 194 times)
Tetu100
Full Member
***
Offline

Activity: 364
Merit: 140

Consistence keeps you more relevant in life.

View Profile
Today at 06:04:06 AM
 #21

I hear watin happen for area because me my house they around those areas. The news no really make sense because I no fit understand wetin this agbero people wan carry our road do, drive no fit drive their motor in peace again. Like e come be like their everyday normal job like I no understand if the drivers they work for them or something? The government really need to look into this matter because that driver wey die no fit just go like that, something needs to be done otherwise, if drivers rise against the so called agbero people na for news papper them go see am. Like the whole thing come they be like say na drivers make dem no get work for the country wey our wicked politician's don already spoiled keep. You see this matter eh, authorities get to really look into it oh because if nothing is done and the  killers isn't brought to book na so e go dey continue.

Umulala-alala
Sr. Member
****
Offline

Activity: 560
Merit: 311

ALIGE

View Profile
Today at 06:54:28 AM
 #22

If they ever kill one agbero the rest no go learn me na the yeye government we get I dey always put blame on them go go carry people way not get sense full for road mk them dey disturb drivers and passengers why dey go their important destination, e get one way happen for omoku in same River start in onelga about 2 months ago way mk motor kill one the bike man way dey try run from this so called tax collector's or agbero boys and the state authority no dey even talk any better thing for this case i just conclude say this people dey actually work for the people in power.

Sexylizzy2813 (OP)
Hero Member
*****
Offline

Activity: 1386
Merit: 587

View Profile
Today at 10:06:01 AM
 #23

If they ever kill one agbero the rest no go learn me na the yeye government we get I dey always put blame on them go go carry people way not get sense full for road mk them dey disturb drivers and passengers why dey go their important destination, e get one way happen for omoku in same River start in onelga about 2 months ago way mk motor kill one the bike man way dey try run from this so called tax collector's or agbero boys and the state authority no dey even talk any better thing for this case i just conclude say this people dey actually work for the people in power.

Wetin dem wan tok wey case don die, true true dis our so called government both state and d whole of naija no dey try at all, if dis piple get sense dem for do things in d ryt way but as dem feel say d publik no go fit question dem nai make we dey suffer for d hands of dis agbero dem. Like u tok if dem no off one agbero d others no go learn and see dos money dem dey collect from drivers and even market piple dem no go use d money do anything reasonable, highest na anything wey go bring smoke naindem go use am go buy con use highness dey disturb d publik. For all d cases of death wey agbero don cos non of dis government officials or d governor himself don tok about am and bring dem to book, all we hear na "we will bring them to justice ⚖️", craze piple.

Support PIGIN For Our Local Board...

█▄
R

▀▀██████▄▄
████████████████
▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄██████▀▀
LLBIT▀█ 
  TH#1 SOLANA CASINO  
████████████▄
▀▀██████▀▀███
██▄▄▀▀▄▄████
████████████
██████████
███▀████████
▄▄█████████
████████████
████████████
████████████
████████████
█████████████
████████████▀
████████████▄
▀▀▀▀▀▀▀██████
████████████
███████████
██▄█████████
████▄███████
████████████
█░▀▀████████
▀▀██████████
█████▄█████
████▀▄▀████
▄▄▄▄▄▄▄██████
████████████▀
........5,000+........
GAMES
 
......INSTANT......
WITHDRAWALS
..........HUGE..........
REWARDS
 
............VIP............
PROGRAM
 .
   PLAY NOW    
Su-asa
Hero Member
*****
Offline

Activity: 1092
Merit: 586

Grateful To The Giver Of Life

View Profile WWW
Today at 07:13:04 PM
 #24

When I been dey much younger, I been dey stay for Port Harcourt, and na during 2006 to 2011, and na for Abuja waterside. Those wey dey for PH grow actually know watin I dey talk about because during those years e just be like war film, everyday running up and down, most times na even during daytime not to talk about night. But right now I con dey hear say that place now dome fine finish and the previous governor done transform the place from ghetto to something good

Well, all this thing wey I dey talk above na to point out say no be today way Port Harcourt begin rough, and the truth be say people wey dey for Port Harcourt grow get one particular lifestyle. And those wey dey easily dey influence environment, na those places wey you mention dey easily affect pass.

Talking about agbero matter, no be today e start, and no be for only PH e dey. If you go most places wey dey very busy, you go confirm am say PH on sef fit dey learn. But no be that one matter, watin matter be say make government put eyes down to lessen this looting of a thing for most places because e fit even discourage most people to visit there sef.

Marykeller
Hero Member
*****
Offline

Activity: 1890
Merit: 628

View Profile
Today at 07:53:18 PM
 #25

These Agbero wahala, naso em d everywhere. I don't know whether na the whole Nigeria this whole wahala d exist so cos if you come for my own state, people don talk, complain to our state government about how this agberos d disturb bus drivers by causing nuisance and havoc for roads, still nothing is done.

There was a time, my state government ban the agberos for some time because of the terrible accident they cause for road. I d surprised sae, months later, they start with their nonsense with bus drivers.

Em d pain me for body each time I see all these agberos for road, and em be like sae, our government sabi wetin dem d do cos them d give them returns to hold body. Cos if not, dem for no d get morale the harass bus drivers

Berry2d
Sr. Member
****
Offline

Activity: 756
Merit: 266

With God all things are possible

View Profile
Today at 09:47:51 PM
 #26

These Agbero wahala, naso em d everywhere. I don't know whether na the whole Nigeria this whole wahala d exist so cos if you come for my own state, people don talk, complain to our state government about how this agberos d disturb bus drivers by causing nuisance and havoc for roads, still nothing is done.

There was a time, my state government ban the agberos for some time because of the terrible accident they cause for road. I d surprised sae, months later, they start with their nonsense with bus drivers.

Em d pain me for body each time I see all these agberos for road, and em be like sae, our government sabi wetin dem d do cos them d give them returns to hold body. Cos if not, dem for no d get morale the harass bus drivers

My brother for Nigeria today agbero na one of the most recognised body way they enforce law even pass the way others do,  i don't know if i will say its the right given to them that makes them behave like that at all time.
Its time agbero needs to be stopped in this country because they at times go across there boundaries in behaviour. How can an ordinary civilian make decisions and can not be changed by any other body in the country.
For Nigeria today road users they spend above expectations in the hands of agbero yet there is nothing the government or anybody can do about it because it is like a cultural practice in the country .

Smartvirus
Legendary
*
Online Online

Activity: 2254
Merit: 1366

Go Global With Smartvirus Management Services

View Profile
Today at 11:22:00 PM
 #27

These Agbero wahala, naso em d everywhere. I don't know whether na the whole Nigeria this whole wahala d exist so cos if you come for my own state, people don talk, complain to our state government about how this agberos d disturb bus drivers by causing nuisance and havoc for roads, still nothing is done.

No be lie, e Dey everywhere and na one of the many ways way them Dey steal money commot for government purse. The government Dey well aware of these things, them Dey see these guys operation everyday but, them allow am to Dey happen via say, as them no fit provide jobs or fair opportunity for business to thrive, them leave them to do as them like so them no go Dey break people house enter.

These people na still tools for the government when time go come to carry ballot box and those atrocities for politicians.

Worst, even the police follow for this matter, some of them Dey use them join body. Make the agbero do the dirty work and them go just Dey there Dey collect. If e turn matter, them commot their head say na civilian.

█████████████████████████
████████
▀▀████▄▀█████████
███████
██████▐█░█████████
████████
███████▐█████████
████████
███████████████
███████
▀▀███▀▀▀▀▀▀▀██████
█████
███▄▄▄▄▄▄▄████████
█████████████████████████
█████████████████████████
█████████████████████████
██████████
█████████████
█████████
▄▄▄█████████
█████████████████████████
 
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
 
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
 
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
 
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
 
  PLAY NOW  
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!