Bitcoin Forum
August 28, 2026, 03:09:21 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 31.1 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Poll
Question: Approved lanaguages for lb
Strictly pidgin only - 35 (53%)
Allow both English & pidgin - 29 (43.9%)
I no dey sure - 2 (3%)
Total Voters: 66

Pages: « 1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 [12]  All
  Print  
Author Topic: Do we need this?  (Read 2252 times)
Finebone
Sr. Member
****
Offline

Activity: 448
Merit: 360


Crypto Casino with No KYC on routine deposits


View Profile
August 27, 2026, 02:37:12 PM
 #221

.
I like as Igebotz don give us permission to moderate our thread from pure English if we want, normally I be advocate of strict pidgin, but I think with this direction, we made good progress with the agitation on this thread.
I no understand wetin you mean by this grammar here too. I believe say  moderation you dy talk about na if we want, no be mandatory, and as no be mandatory pigin, I no think say anything change, because before now, some users dey use pigin or correct English if them want, or e get anything wey I dey miss?
Here's it, for your reading pleasure

Quick fix;

For those who want only Pidgin speakers in their threads/topics, you can indicate it in the OP, report anyone breaking your topic rules if that'd help so we don't keep having this conversation ( local rules allowed this)

So you can indicate in the OP that you'll only accept pidgin English contributions in your thread, and if someone connects in pure English there, you can use the "report to the moderator" on such replies to cleanup your thread.

This will help to an extent, but it wouldn't completely stop those that just came to spoil the names of Nigerians.

Another types of people that will suffer from this are those people that do not read the op post, but only read the title of the thread and just jump to the bottom to know where the discussion is, for them to dive in from there, but I believe that they will be careful from now on, so that their post wouldn't be deleted all the time.

I would suggest if it's possible that our moderator igebotz make a post about it like an announcement, because I believe that so many users here will be ignorant about this new rules, except those that are aware of this statement he made.

▄▄▄▀▀▀▀▀▄▄▄
▄█▀████▄▄▄████▀█▄
▄████▄▄▄▄▄▄▄▄▄████▄
████▄█████▄▄▄█████▄████
██▀▀▀███▄▄█████▄▄███▀▀▀██
█▌█████▀█████████▀███▐█
████████▀█████▀▄██▀████
████▀▄█████▄██████
██▀▄▀▄▐█▌█████████
█████████▐█▌█████████
▀█▄██████▐█▌▄█▀▀▄█▀
▀██▄▄▄▄███▄▄▄▄██▀
▀▀▀█████▀▀▀
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
████████████████████████████
100
FREE SPINS

 
████████████████████████████
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
█████████████████████████████████████████████
 
CLAIM BONUS
 
█████████████████████████████████████████████
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
Sexylizzy2813
Hero Member
*****
Offline

Activity: 1400
Merit: 587



View Profile
August 27, 2026, 11:59:08 PM
 #222

Oga @sexylizzy2813 you don Dey carry my mind Dey go the good old days and one of the greatest happiness be say I was privileged to be part of it and truly you don catch me for this one wey you say we run comot because  me I been shake body small instead of me to get personal issues with person wey we Dey hustle together because I remember say na we been Dey hit for the local board back then and e been Dey really sweet, competitive and interesting but now, everybody blood just come Dey hot.

I hope they go try give pidgin language a chance make e deliver atleast na for all of us good

No be my fault becos if we no bring back those good old days wey make the local board dey like Local Board which storyline we wan give the newbies wey join us now? Nothing so we don see things wey go even give us mouth to say here na PIGIN arena but e come be like say as we dey use PIGIN post e dey cause problems and na why plenty of us comot, the shocking part be say e get some people wey dey use PIGIN post before but as soon as them ring bell nai all of them run leave PIGIN. E con do me like say me wey dey post with PIGIN no near school, I see myself as person wey no go school, honestly that time e worry me but I no allow am weigh me down, I remember when one of the iron lady for this Forum talk about thick skin, I rush go market buy am put for body na so I take over come all these things we face for our Local Board, nai make I still dey come here even if some people wan frustrate person, make I see how the matter go be like and again, Welcome back to Our Local Board Obari.

Support PIGIN For Our Local Board...
Thank you my chief as you open your two hand welcome me bad as I pray say your own no go even spoil.
I remember when Brainboss been Dey give out 10 merits weekly to highest posters for the board and trust me, the number of merits fit no big ooo but the competition was very healthy and the na Igeh been Dey compute those results for winners

I hope we go try Dey use more of pidgin for the local board rather than plain English and e even get time for the local board wey most times when I Dey write with pidgin, I Dey edit am because I Dey feel like I Dey use the wrong language for a particular thread.

I go commend you again @sexy for your consistency and how you take hold ground for this pidgin matter and I remember how I don see you several times for some kind banter with men with regards to this same pidgin matter.

This one you call me Chief abeg oh, the only chief I know here sabi himself full time and I respect that nigga well well and I been wan take that title but money no dey, Mr @Mbamegbu na man wey sabi and na only him dey give wetin d local board need, complete PIGIN, go type English full ground na if him no go call you to order, na the type we need to put things in place but as we sabi say for local board and this Forum plenty people no like show themselves for public space.
And my man Oba I go always welcome you becos na so you welcome me when I first join the Forum, you be the type wey dey always do him best to make things right but I notice say as time go far English chop your mouth and posting style 😂 e dey happen so nothing spoil, posting in PIGIN with a little bit of English good nothing spoil but where we wan use English rob cream na where e dey some how. When you talk about consistency we all need am and if I no learn from una wey be the people I come meet here I for no sabi road, na you and some other plenty people I go thank, una deserve hug no be the perfume oh, you know na.
I no go like to see plenty of us dey use fear to say the truth and na why e be say plenty of wetin we dey post dey enter dustbin because we no dey talk, we allow am slide, if this thing continue this local board will not be that local for our eyes again because we go leave am run for who wan inherit am but God no go gree.

Support PIGIN For Our Local Board...

 
█▄
R


▀▀██████▄▄
████████████████
▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄██████▀▀
LLBIT▀█ 
  TH#1 SOLANA CASINO  
████████████▄
▀▀██████▀▀███
██▄▄▀▀▄▄████
████████████
██████████
███▀████████
▄▄█████████
████████████
████████████
████████████
████████████
█████████████
████████████▀
████████████▄
▀▀▀▀▀▀▀██████
████████████
███████████
██▄█████████
████▄███████
████████████
█░▀▀████████
▀▀██████████
█████▄█████
████▀▄▀████
▄▄▄▄▄▄▄██████
████████████▀
........5,000+........
GAMES
 
......INSTANT......
WITHDRAWALS
..........HUGE..........
REWARDS
 
............VIP............
PROGRAM
 .
   PLAY NOW    
Bit-Mj1014
Jr. Member
*
Offline

Activity: 126
Merit: 2


View Profile
Today at 01:12:07 AM
 #223

Looking at the high level of disagreement going on here, I have a simple Idea that might resolve everything...

Since we have 2 languages to choose from and we know that 98% of us Nigerian can comfortably use the both, and we also have visitors that come to our board.
The person coming up with any topic should indicate if the replies should come in either pidgin/English or the both of them.
I think this will satisfy everyone, because then you'll have some topics were you reply in pidgin only,  you also have topics were you can reply in English only, and you have the topics were you can use the both.

The person wey post the topic just gats indicate.
Pages: « 1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 [12]  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!