Bitcoin Forum
August 19, 2026, 10:46:27 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 31.1 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Poll
Question: Approved lanaguages for lb
Strictly pidgin only - 29 (55.8%)
Allow both English & pidgin - 21 (40.4%)
I no dey sure - 2 (3.8%)
Total Voters: 52

Pages: « 1 2 3 [4] 5 »  All
  Print  
Author Topic: Do we need this?  (Read 847 times)
Tetu100
Full Member
***
Offline

Activity: 364
Merit: 146

Consistence keeps you more relevant in life.

View Profile
August 17, 2026, 01:31:31 PM
 #61

This pidgin wey you talk na still English we de speak, na just slangs be d difference, and since na type we de type am for here, person wey sabi read English go fit interpret our discussions, so I no think say anything fit change.
My brother e go really change a whole lot I tell you truth.  Because no be every intruder go just dey shade under our local board dey do all this various nonsense wey we dey see today. Yes I know say na still English we dey speak but person wey no from we country can barely manipulate him way here and na watin I they try to point out be that. As we speak currently na only our local board be like a house wey no get door. Any person fit waka enter as em like do anything way then like (fit be good or evil) and no body go ask them anything.

Watin I dey try talk be say pidgin English go serve as a protective door for our local board.

Quote
Make we just be ourselves, we no fit de defend person if them do even, our board reputation is important and one sure say nobody die here go stand for person wey do bad thing for this forum. If we can behave ourselves, we will have nothing to worry about, the person wey farm account go carry him cross because nobody for here send am to go farm account for other boards.
Watin you cap here makes sense and that's true. Everybody for here need to do watin em surpose do as a responsible forum user wey them be because no body go cover for any body evil and na watin surposed be the right thing to do. But the underlining matter wey dey ground na make person wey no from Naija no come here come jeopardize our reputation in disguise say em be one of us na watin I dey talk be that.

Sandra_hakeem
Legendary
*
Offline

Activity: 1596
Merit: 1111

Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform

View Profile WWW
August 17, 2026, 01:45:32 PM
 #62

@igebotz the moderator, why are you not removing Support PIGIN For Our Local Board that Sexylizzy2813 is adding to their posts when people are voting for both languages to be used?

All my topics now on local board will be self-moderated and only for those that post in english. Most people that I learn from on local board post in english, they are not empty barrels that think one side.
Do I like it ? No

Are they breaking any rules? No

Is there anything I can do about it? No

They can put whatever they like in their posts as long as they're not breaking any rules - I'm not going to remove their posts simply because I don't like them - this is a free speech forum.
Omorr na this kain matter dey make our Nigerian Lb Konto wey anybody fit just run from anywhere come dey seek immunity for here. Take a look at this token tikas guy? A blatant liar wey don learn to blend in--- e dey use photo shopped images make him no cast wey him from come, just to make entry for pizza contest as Nigerian. Now him body never tell am?

I no dey expect anybody to support wetin I go talk, but the truth be say, na we be the cause of the problems wey we dey face. I been don wash hand commot for LB many years ago, when be the last time you see my post for here? Omorr make una do better or else, wetin go hit una go worse pass this one.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
Marykeller
Hero Member
*****
Offline

Activity: 1890
Merit: 628

View Profile
August 17, 2026, 01:52:28 PM
 #63

Wetin I understand from this our matter of English and pidgin be say, as you take make your post, naso you go get your replies. if na English you write with, people go flow with am for English. If na pidgin, the majority go flow with am for pidgin.

Take for example, as you make this post for pidgin, you no see most of us the flow for pidgin directly. If na English you write am now, many of us for like reply you for English.

I think sae, na so this matter don be for long. We can't change it because as human we be, we flow with the way conversation are brought to us, whether na English, pidgin, Yoruba or Igbo.

igebotz
Moderator
Legendary
*
Offline

Activity: 2198
Merit: 2437

BTalk Local Hero Winner 2026

View Profile WWW
August 17, 2026, 02:08:05 PM
 #64

Omorr na this kain matter dey make our Nigerian Lb Konto wey anybody fit just run from anywhere come dey seek immunity for here. Take a look at this token tikas guy? A blatant liar wey don learn to blend in--- e dey use photo shopped images make him no cast wey him from come, just to make entry for pizza contest as Nigerian. Now him body never tell am?

I no dey expect anybody to support wetin I go talk, but the truth be say, na we be the cause of the problems wey we dey face. I been don wash hand commot for LB many years ago, when be the last time you see my post for here? Omorr make una do better or else, wetin go hit una go worse pass this one.

We're not going to segregate the board and make it inconvenience for some other Nigerians with zero Pidgin background for the sake of building a "bridge" to stop intruders.

It's a free forum - the India board and other mixed boards are open to everyone.

..stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..

Code:
[center][table][tr][td][url=https://stake.com/?c=Igebotz][font=Arial black][size=24pt][glow=#0f212e,2][color=transparent][size=8pt].[/size].[size=9pt][sup][size=16pt][color=#fff]Stake.com[/size][/sup][/size].[size=8pt].[/td]
[td][/td][td][/td]
[td][size=2pt][tt]   [color=#2d4454]▄████████████████████████████████████▄
   [glow=#fff,2]██ [color=#ccc]▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄[/color]            [color=#ccc]▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄[/color] ██[/glow]  [color=#ed5564]▄████▄[/color]
   [glow=#fff,2]██ [color=#ccc]▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀[/color] [color=#0c79ed]██████████[/color] [color=#ccc]▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀[/color] ██[/glow]  [color=#ed5564]██████[/color]
   [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██████████ ██      ██ ██████████[/color] ██[/glow]   [color=#ed5564]▀██▀[/color]
   [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██      ██ ██████  ██ ██      ██[/color] ██[/glow]    [color=#ccc]██[/color]
   [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██████  ██ █████  ███ ██████  ██[/color] ██[/glow][color=#ccc]██▄ ██[/color]
   [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]█████  ███ ████  ███
Sandra_hakeem
Legendary
*
Offline

Activity: 1596
Merit: 1111

Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform

View Profile WWW
August 17, 2026, 02:25:59 PM
 #65

Omorr na this kain matter dey make our Nigerian Lb Konto wey anybody fit just run from anywhere come dey seek immunity for here. Take a look at this token tikas guy? A blatant liar wey don learn to blend in--- e dey use photo shopped images make him no cast wey him from come, just to make entry for pizza contest as Nigerian. Now him body never tell am?

I no dey expect anybody to support wetin I go talk, but the truth be say, na we be the cause of the problems wey we dey face. I been don wash hand commot for LB many years ago, when be the last time you see my post for here? Omorr make una do better or else, wetin go hit una go worse pass this one.
We're not going to segregate the board and make it inconvenience for some other Nigerians with zero Pidgin background for the sake of building a "bridge" to stop intruders.
Segregation and inconvenience for language wey typical Nigerian fit speak fluently? You dey whine me? How these confused users dey carry interact irl, but not on the forum? Most of those people wey dey complain, English na their mother tongue?
How we go call this board "Nigeria local board" but the local dialect, everybody dey shenk am? Make am make sense to me.

Quote
It's a free forum - the India board and other mixed boards are open to everyone.
Botz, wetin be the reports wey you don hear from the Indian local board for instance? Why you no use Spanish LB for an instance, abi the Italian lb?
Anyhow una wan do am, make una do am.. Gaskia!

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
SmartCharpa
Hero Member
*****
Offline

Activity: 1260
Merit: 525

View Profile WWW
August 17, 2026, 02:30:26 PM
 #66

The simple truth be say all these pipo wey dey form say them no sabi pidgin, aswr to God, them dey chew am raw anyhow if you meet them in person, everybody just dey form here because of reputation. As for the voting aspect, I vote for strictly on pidgin language.

Na for school I been dey see this kind of people. I no believe say we go get these kind of people for forum as well. You know e get some kind of people you go meet for school, dey will begin to hide their language, while it will take nothing from them speaking their language. I think for this local board, we can do better. If you don’t feel comfortable with Pidgins, as long as you understand waiting people dey talk, you can use whatever you want to reply them. No long cap.

Wetin I understand from this our matter of English and pidgin be say, as you take make your post, naso you go get your replies. if na English you write with, people go flow with am for English. If na pidgin, the majority go flow with am for pidgin.

Take for example, as you make this post for pidgin, you no see most of us the flow for pidgin directly. If na English you write am now, many of us for like reply you for English.

I think sae, na so this matter don be for long. We can't change it because as human we be, we flow with the way conversation are brought to us, whether na English, pidgin, Yoruba or Igbo.

You notice the local board very well be that. If na English you use make your post, na waiting most of the replies go be. Make we understand say nobody is perfect, e get some newbies wey be say to even post on English fear go dey catch them, but in local board we dey mix am with pidgin where everyone go quickly understand and share their opinions

R

▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT|
4,000+ GAMES
███████████████████
██████████▀▄▀▀▀████
████████▀▄▀██░░░███
██████▀▄███▄▀█▄▄▄██
███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███
██░░░░░░░░█░░░░░░██
██▄░░░░░░░█░░░░░▄██
███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
▀████████
░░▀██████
░░░░▀████
░░░░░░███
▄░░░░░███
▀█▄▄▄████
░░▀▀█████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
░░░▀▀████
██▄▄▀░███
█░░█▄░░██
░████▀▀██
█░░█▀░░██
██▀▀▄░███
░░░▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
||.
|
▄▄████▄▄
▀█▀
▄▀▀▄▀█▀
▄░░▄█░██░█▄░░▄
█░▄█░▀█▄▄█▀░█▄░█
▀▄░███▄▄▄▄███░▄▀
▀▀█░░░▄▄▄▄░░░█▀▀
░░██████░░█
█░░░░▀▀░░░░█
▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄
▄░█████▀▀█████░▄
▄███████░██░███████▄
▀▀██████▄▄██████▀▀
▀▀████████▀▀
.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀
███▀▄▀█████████████████▀▄▀
█████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀
███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀
███████████░███████▀▄▀
███████████░██▀▄▄▄▄▀
███████████░▀▄▀
████████████▄▀
███████████
▄▄███████▄▄
▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄
▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄
▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄
▄██▀▄███░░░▀████░███▄▀██▄
███░████░░░░░▀██░████░███
███░████░█▄░░░░▀░████░███
███░████░███▄░░░░████░███
▀██▄▀███░█████▄░░███▀▄██▀
▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀
▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀
▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀
▀▀███████▀▀
OFFICIAL PARTNERSHIP
SOUTHAMPTON FC
FAZE CLAN
SSC NAPOLI
Princess Leah
Sr. Member
****
Offline

Activity: 910
Merit: 330

Recognized among the best crypto casino options.

View Profile
August 17, 2026, 02:58:47 PM
 #67

I’m open to hearing your suggestions.
 
Okay thanks, i noticed that in using a translator it mostly give accurate pidgin translation instead of a mixture of pidgin and english like most of us normally do, so how about we implement a strict mixture of English and Pidgin pattern of writing which would be tough for many foreigners to write with that pattern.

 So any member that cannot follow the writing pattern I'm suggesting would be suspected as a foreigner and reported to the moderator to make his decision if the person is guilty of infiltrating our board, that's my suggestion, you can overlook it if it makes no sense.

Webutxo
Sr. Member
****
Offline

Activity: 336
Merit: 250

View Profile
August 17, 2026, 03:50:44 PM
 #68

We dy create unnecessary panic and problems for ourselves and you wey dy carry the matter for head dy make am worse. Like the way the moderator has said, he can't stop people from using pidgin, I don't like using it either but I will not say people shouldn't use pidgin if they want to do so. We as Nigerians do speak pidgin outside the forum, we do use it to relate with other people that are not fluent in English and if they use it in the local board, there is nothing bad.

Except you from Yanki, not Nigeria based that's why you don't like pidgin but left to the community. If they want pidgin, I don't think I can stop it, not even the moderators but it's unlikely to happen. Many of us here are already used to English. No be only this board we dy post, we do posts in general board too, it's something we can adapt. If there is pidgin fine, I will read and get the message and if there is not, I will do my part. And please, stop been dramatic over small things and attention seeking, it's not helping our local board.

Su-asa
Hero Member
*****
Offline

Activity: 1092
Merit: 590

Grateful To The Giver Of Life

View Profile WWW
August 17, 2026, 07:26:21 PM
 #69

@SatoPrincess, I think this thread was coordinated because probably those of you that planned this thread went to vote for pidgin only yesterday, but english is now leading or having the same vote. Allegedly some of you coordinated this but failed again.

Let peace reign on the local board.

First, I no plan to talk anything for here again, as I don already talk before
E go better make you go back to the pool result for the 9th time make shame catch you small.

Some of una go just come outside begin talking anyhow 🤦.

Well, e no go surprise me say you sef no be Nigerian, but na forum we dey sha; those wey be ass lickers make una just pray make them no open una cheaper for reputation. Board, na just my wish for una be that, because I no see why you go just begin dey talk trash. Make you sha dey combine your brain with your keyboard before you dey write.

Karl_3000
Full Member
***
Offline

Activity: 378
Merit: 204

I’m drunk on bitcoin

View Profile WWW
August 17, 2026, 07:37:18 PM
 #70

First, I no plan to talk anything for here again, as I don already talk before
E go better make you go back to the pool result for the 9th time make shame catch you small.
Yes shame on you. If you are not foolish, you will not post something insulting. So in short you are foolish.

You are also foolish for not knowing that you are not winning.

Some of una go just come outside begin talking anyhow 🤦.
I am giving you neutral trust for this because you just lied that I come from outside that I am not a Nigerian when you have no evidence. You are also foolish for saying this.

Do not worry, I am ready for you. We are just getting started and make sure you make no mistakes.

Su-asa
Hero Member
*****
Offline

Activity: 1092
Merit: 590

Grateful To The Giver Of Life

View Profile WWW
August 17, 2026, 07:42:53 PM
 #71

Well, e dey very obvious say you be small Pikin, so no need to talk too much

Quote
Some of una go just come outside begin talking anyhow 🤦.
I am giving you neutral trust for this because you just lied that I come from outside that I am not a Nigerian when you have no evidence. You are also foolish for saying this.
Go and suck you mamas breast, little boy.

At least we have another Satofan44 on the local board  Grin

I actually know your frustration 😂
The pool result no be watin you expect bha?

Karl_3000
Full Member
***
Offline

Activity: 378
Merit: 204

I’m drunk on bitcoin

View Profile WWW
August 17, 2026, 07:48:12 PM
 #72

Go and suck you mamas breast, little boy.
Stupid guy.

Stupid idiot of the highest rank.

 Grin

Do not worry, your elder brother and your senior is here for you but also your enemy.

Just make no mistakes, my eyes are on you.

Su-asa
Hero Member
*****
Offline

Activity: 1092
Merit: 590

Grateful To The Giver Of Life

View Profile WWW
August 17, 2026, 07:49:32 PM
 #73

Go and suck you mamas breast, little boy.
Stupid guy.

Stupid idiot of the highest rank.

 Grin

Do not worry, your elder brother and your senior is here for you. But also your enemy.

Just make no mistakes, my eyes are on you.

Fingers crossed 🤞

Sexylizzy2813
Hero Member
*****
Online Online

Activity: 1386
Merit: 587

View Profile
August 17, 2026, 10:18:48 PM
 #74

U nva still answer me, where be your location if you dey among us dis man?
Do you not see my location on my profile?

Example of AI doing the work:

@igebotz the moderator, why are you not removing Support PIGIN For Our Local Board that Sexylizzy2813 is adding to their posts when people are voting for both languages to be used?

All my topics now on local board will be self-moderated and only for those that post in english. Most people that I learn from on local board post in english, they are not empty barrels that think one side.

Normal normal you no look like Nigerian and na why you dey always kick against PIGIN, e dey smell for your mouth and you dey find make moderator remove wetin i put? Sori, him no go fit, na only to dey move my thread go off topic every time and to delete my post nai him for do, make una dey use power dey do rubbish.

As for this voting, I go still tok am say e no go work even if PIGIN win d election dem go still cari more English post full our local board wey no local, if we no accept d reality of dis mata and tell ourselves d truth I no sure say here go fit get one voice. From wetin I don com to understand for dis our LB be say many piple know d truth but to tok am na problem, d use of English more for dis LB no make sense, PIGIN nai dey make dis place look like our home to express ourselves like express music but still we get wrong actors wey feel say if dem turn here to more of English posting area say dat favor dem dey find go com, well my words no go mean anything but later una go see reason to all dis weakness we don turn dis place to, for ones make dem ask person to translate our language no be to just come understand am immediately like too easy, nothing wey special with that kind style, our own thing dey always dey different, for me this voting no go change anything until d heads do d needful.

Support PIGIN For Our Local Board...

█▄
R

▀▀██████▄▄
████████████████
▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄██████▀▀
LLBIT▀█ 
  TH#1 SOLANA CASINO  
████████████▄
▀▀██████▀▀███
██▄▄▀▀▄▄████
████████████
██████████
███▀████████
▄▄█████████
████████████
████████████
████████████
████████████
█████████████
████████████▀
████████████▄
▀▀▀▀▀▀▀██████
████████████
███████████
██▄█████████
████▄███████
████████████
█░▀▀████████
▀▀██████████
█████▄█████
████▀▄▀████
▄▄▄▄▄▄▄██████
████████████▀
........5,000+........
GAMES
 
......INSTANT......
WITHDRAWALS
..........HUGE..........
REWARDS
 
............VIP............
PROGRAM
 .
   PLAY NOW    
Majestic-milf
Hero Member
*****
Offline

Activity: 1624
Merit: 758

View Profile
August 17, 2026, 10:35:33 PM
Last edit: August 18, 2026, 02:09:52 AM by Majestic-milf
 #75

Go and suck you mamas breast, little boy.
Stupid guy.

Stupid idiot of the highest rank.

 Grin

Do not worry, your elder brother and your senior is here for you but also your enemy.

Just make no mistakes, my eyes are on you.
Shebi una see wetin the "freedom to use English" dey cause? Bro, (Karl 3000) or whatever gender you dey identify as, no com carry insult put for board wey we try accommodate you oh because e sure me die say you no be Nigerian and the way them take catch TokenTikas nah so them go catch you so try dey talk with respect for people wey dey here biko.
 I see say Charles carry list of countries wey dey speak pidgin drop. I no understand the motive if nah to derail the topic or to convince us, only am fit talk.
The local board nah place wey suppose be like relaxation center where we fit come gbas the English after we don form oyibo for other boards bit e dey pain me say we go still come here dey see am and yet person go tell me say we dey tolerant. Why e be say nah we good to compromise and dey friendly? Spanish board, Italian board, dem no born you well to be outsider then go there dey claim but e reach naija we begin mix words.
 E dey vex me say we get the largest population for this place but instead of them to dey recognize of for good thing, nah bad go just dey follow us. When those wey dey cheat from other countries don see say life don hard for them for their side, them go come enter here and dey spoil the name the more.

█████████████████████████
████████
▀▀████▄▀█████████
███████
██████▐█░█████████
████████
███████▐█████████
████████
███████████████
███████
▀▀███▀▀▀▀▀▀▀██████
█████
███▄▄▄▄▄▄▄████████
█████████████████████████
█████████████████████████
█████████████████████████
██████████
█████████████
█████████
▄▄▄█████████
█████████████████████████
 
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
 
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
 
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
 
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
 
  PLAY NOW  
Churchillvv
Hero Member
*****
Offline

Activity: 1218
Merit: 649

The world does not give a fuck 📌

View Profile WWW
August 17, 2026, 10:45:42 PM
 #76

Personally I like to say make we speak pidgin only but sometimes me self Dey make mistake start to write for English and that thing Dey make me no fit reply well sometimes because when I don go half I go remember pidgin but any how, I for like make we Dey use naija slangs to Dey talk anything so that all this people no fit relate to weytin we Dey yan.

One thing we me I sabi be say no how wey person wey him four farther no like you go ever love u, so our people we Dey sabi leak ass, like to Dey drag their own person out u no fit be their favourite oh! I don see one guy Dey beg for trust relationship for one of this general board people we get levels for here friendship before and the guy clear him doubt say him no fit be friends with em kind of person. So I suggest make we get one another for mind and Dey convas like say we Dey local meeting we no body go school to Dey yan clean. E go better but if people no still gree me I Dey on my guard anyhow our people go want am I Dey game.

Rgram
Sr. Member
****
Offline

Activity: 476
Merit: 289

View Profile
August 17, 2026, 10:49:36 PM
 #77

I sabi speak pighin and read pighin, e no get how person wan write am way I no go understand. If I read am for the first time and e no hit, I go read am again. We know say, different region get how them Dey speak their pighin and some slangs too Dey fine way put body but anyhow, if you be naija made, you go understand sharply.

Anyway, the small matter way this language thing carry join body be say, you no fit use am solve matter or talk watin Dey sensitive to some extent and even if we being Dey rely on pighin, I doubt say we fit still use am solve or discuss some matter for here. Make person no con use am worry you later.

Then again, I no really feel say the wahala na the pighin shah, though e for sweet me o, make my body Dey remind me say, na house I Dey each time I enter local board. The issue na this one way start the OP like this:

I believe say a good number of us don see the thread for reputation where them link one user way supposedly be Nigerian account to a farm account for another local board.

This one na em mo make sense o, e get where person go do something reach way e go pass be careful. If you Dey country and you feel say better Dey for here, you go try Dey protect am, make the better no spoil for your hand. Make we try Dey give ourselves good name, to be Nigerian no easy for the world already even as na we be some of the most industrious and learned people.

Karl_3000
Full Member
***
Offline

Activity: 378
Merit: 204

I’m drunk on bitcoin

View Profile WWW
August 17, 2026, 11:03:41 PM
 #78

Normal normal you no look like Nigerian and na why you dey always kick against PIGIN, e dey smell for your mouth and you dey find make moderator remove wetin i put? Sori, him no go fit, na only to dey move my thread go off topic every time and to delete my post nai him for do, make una dey use power dey do rubbish.
I will give you neutral tag for this lie. I always support both english and pidgin. I did not say the local board must be strictly English, nobody is saying that.

As for this voting, I go still tok am say e no go work even if PIGIN win d election
I wanted to say you think wisely but who or what are you electing? Not only elections that people only vote.

Shebi una see wetin the "freedom to use English" dey cause? Bro, (Karl 3000) or whatever gender you dey identify as, no com carry insult put for board wey we try accommodate you oh because e sure me die say you no be Nigerian and the way them take catch TokenTikas nah so them go catch you so try dey talk with respect for people wey dey here biko.
 I see say Charles carry list of countries wey dey speak pidgin drop. I no understand the motive if nah to derail the topic or to convince us, only am fit talk.
The local board nah place wey suppose be like relaxation center where we fit come gbas the English after we don from oyibo for other boards bit e dey pain me say we go still come here dey see am and yet person go tell me say we dey tolerant. Why e be say nah we good to compromise and dey friendly? Spanish board, Italian board, dem no born you well to be outsider then go there dey claim but e reach naija we begin mix words.
 E dey vex me say we get the largest population for this place but I stead of them to dey recognize of fot good thing, nah bad go just dey follow us. When those wey dey cheat from other countries don see say life don hard for them for their side, them go come enter here and dey spoil the name the more.
What kind of post is this? Go and edit your post and quote appropriately. I will leave you a neutral tag also for saying that I am not a Nigerian without any evidence.

You said Charles-Tim want to derail a thread? Hope you learn English from school because I am seeing the opposite of what you said. It is not only Nigerians that speak pidgin in West Africa.

Bad did not followed me, maybe it is following you people that accepted it. I did not say so, you said it yourself.

It is good how you are posting in pidgin now, go and continue like that than to be saying we should not post in English.

L E G E N D A R Y
Full Member
***
Offline

Activity: 224
Merit: 198

View Profile
August 18, 2026, 03:15:50 AM
 #79

Na so you see am? You know how to fish out non-Nigerians from the local board. Already, some accounts look non-Nigerian, but how you want prove am say no be Nigerians be that, make things rather be just the way like before.

Moderator done bring fix, and the fix look like good idea, so many others done bank on the idea, I no see any more shaking to extend the query.
If you check am reach ground, you go see say no matter wetin we do, if imposter wan still infiltrate our lb, e go still sup, plenty tools to make that one possible don plenty for ground, so this one no be wetin supposed come Dey make us to Dey talk plenty. Even though I still Dey of the opinion say we for get one language wey we for Dey take to talk for here, I don later realize say no be really that wan fit keep the dogs them out.

Yablee0
Full Member
***
Offline

Activity: 644
Merit: 232

View Profile
August 18, 2026, 05:51:57 AM
 #80

First, I no plan to talk anything for here again, as I don already talk before
E go better make you go back to the pool result for the 9th time make shame catch you small.
Yes shame on you. If you are not foolish, you will not post something insulting. So in short you are foolish.

You are also foolish for not knowing that you are not winning.

Some of una go just come outside begin talking anyhow 🤦.
I am giving you neutral trust for this because you just lied that I come from outside that I am not a Nigerian when you have no evidence. You are also foolish for saying this.

Do not worry, I am ready for you. We are just getting started and make sure you make no mistakes.
My guys it hasn't gotten to this level that we will start fighting ourselves instead of reuniting ourselves. Please you guys should stop already because this is not a good one for our local board.

No matter the disagreement between us there is no point for we to start fighting each other, please guys there is no need of doing this else we get things more complicated.

Pages: « 1 2 3 [4] 5 »  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!