Bitcoin Forum
August 27, 2026, 05:59:15 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 31.1 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Poll
Question: Approved lanaguages for lb
Strictly pidgin only - 35 (53.8%)
Allow both English & pidgin - 28 (43.1%)
I no dey sure - 2 (3.1%)
Total Voters: 65

Pages: « 1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 [11]  All
  Print  
Author Topic: Do we need this?  (Read 2136 times)
Tetu100
Full Member
***
Offline

Activity: 378
Merit: 146

Consistence keeps you more relevant in life.

View Profile
August 26, 2026, 10:23:38 AM
 #201

That means you know nothing. Do not just stay in Naija Delta to post nonsense.

I done dey observe all your yarnings, you just dey jump jump, for your mind better umbrella dey cover you abi? See make ah cap you something, "try dey use your duncan mighty" you don too do do, but ah go still cap you something. According to @Mpamaegbu, our people say "Goat wey get mind follow Lion drag meat, no know say na inside belle dem go settle matter". If your malle no teach you to respect Men, better lap your uloroma go collect home training, "Advice no be curse".
E don dey too obvious say this thread don dey commot from the main purpose wey dem create am dey enter another thing wey no really make brain. Because the way and manner wey insult don dey fly round na watin no go really contribute or help us achieve the main purpose of this thread so e go make sense if we fit stop and focus on the real matter. Because we dey for the same forum no mean say everybody na mate, make we respect ourselves nobody be small pinkin here. I take God beg us here.

GiftedMAN
Hero Member
*****
Offline

Activity: 1638
Merit: 821

Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform

View Profile WWW
August 26, 2026, 10:30:44 AM
 #202

Even if I post in pidgin, I know you will say I am not from Nigeria. I have said this before  Grin

Many of you people do not know anything.

We are now fighting over pidgin  Grin

Fiatless has brain far more than most of you. He is one of the people I will prefer to have discussion with.

This is a public place and everybody has the right to support what they like or go against what they do not like but that doesn't stop us from having a peaceful communication.

You can disagree with anyone without insulting them same way they do not need to insult you but when the conversation has moved from a peaceful conversation to hate speech or insults then we can't have a good conversation.

Be it in Pidgin or good English the only thing that matters is our ability to have a good conversation and pass the message we want to pass cause we are not hear to fight we came here to learn, unlearn, and earn even though some person's claim that they do not need the money. Y'all should focus on the goal of the Nigerian Local Board and leave arguments and fights for blessing CEO and and daddy freeze.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
Sexylizzy2813
Hero Member
*****
Offline

Activity: 1400
Merit: 587

View Profile
August 26, 2026, 10:33:59 AM
 #203

That means you know nothing. Do not just stay in Naija Delta to post nonsense.

I done dey observe all your yarnings, you just dey jump jump, for your mind better umbrella dey cover you abi? See make ah cap you something, "try dey use your duncan mighty" you don too do do, but ah go still cap you something. According to @Mpamaegbu, our people say "Goat wey get mind follow Lion drag meat, no know say na inside belle dem go settle matter". If your malle no teach you to respect Men, better lap your uloroma go collect home training, "Advice no be curse".

The moment we start to dey take this man matter to heart na dia him come be like say him get big importance, my advise be say make una allow shit wey dey smell to smell well bcos no how una wan do wey dis man to cough out say we dey right, we already know wetin dey play so make we avoid dis human being and focus on the matter at hand becos as e be now our LB dey loose em value but many of us no know. PIGIN For here make sense pass English (no be say we no go add both languages oh), at least make outsiders ask us to translate our own language of communication for this our local board but we don make dis arena look like place wey them dey do giveaway, free things go just dey go out. We sabi wetin we suppose do but nai dey inside.

Support PIGIN For Our Local Board...

█▄
R

▀▀██████▄▄
████████████████
▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄██████▀▀
LLBIT▀█ 
  TH#1 SOLANA CASINO  
████████████▄
▀▀██████▀▀███
██▄▄▀▀▄▄████
████████████
██████████
███▀████████
▄▄█████████
████████████
████████████
████████████
████████████
█████████████
████████████▀
████████████▄
▀▀▀▀▀▀▀██████
████████████
███████████
██▄█████████
████▄███████
████████████
█░▀▀████████
▀▀██████████
█████▄█████
████▀▄▀████
▄▄▄▄▄▄▄██████
████████████▀
........5,000+........
GAMES
 
......INSTANT......
WITHDRAWALS
..........HUGE..........
REWARDS
 
............VIP............
PROGRAM
 .
   PLAY NOW    
Supreme Donvic
Sr. Member
****
Offline

Activity: 350
Merit: 250

View Profile
August 26, 2026, 11:09:07 AM
 #204

I have seen that the Nigerian local board is now turning into something else, and there's nothing that can be done to change that.

My question is, if we are going to be using English and pidgin language in this local board, how are we going to identify those that are here pretending to be Nigeria mean while they are not Nigeria's.
We need to come up with something so we can identify those impersonators and punish them.

I'm sure no one in this place will be happy if his family name is drag to the mold because of the attitude of one of his family member that is not actually from his family.
we need to protect our honor as a country. I Don talk my own oo.

Bright0515
Sr. Member
****
Offline

Activity: 896
Merit: 300

Alhamdulillah

View Profile
August 26, 2026, 11:13:45 AM
 #205

We sabi wetin we suppose do but nai dey inside.

Support PIGIN For Our Local Board...

Na the correct thing you talk so, for this local board way we dey so, everybody know watin them dey do and watin them suppose to do, to make things right, but them no dey do am (na why them call us black so), but nobody dey do am, everybody just dey look. As this board dey so, we know the right thing to do, but we no fit do am, and my question here na 'why?, and currently things dey spoil, in fact, the entire local board, and na why e be say many people no dey gree come the local board again, because even though say them talk sef, nobody go gree listen. I no go vote o, but my own be say I accept the pidgin only, the reason why I no go vote be say this matter many of the OG's them for this board never come talk anything, na just few I dey see already.

Antotena
Hero Member
*****
Offline

Activity: 1190
Merit: 612

View Profile
August 26, 2026, 12:47:38 PM
 #206

I no believe say we go dey do this back and forth for local board but I guess everybody dey feel bossy and if everyone stand on that top of ego, e no go better the community, things go dey spoil they go. First of all, I get problem with this voting system, it's not a good one because from u observation, I notice say people fit they see the result even as them never cast their vote and as people they vote, them dey follow other people vote which is not a good one, it should have been hidden.

Secondly, there has been drama from other people that does not belongs here, I don't have problem if we go with both because even as I dey type now, I dey find am difficult to continue pidgin. If we are going to use both pidgin and English, then we need to come with a solution of impersonators wey no belong to this community. Those people they run from there board and them dey among people wey dy cause plenty kasala for forum, we need isolate them. Make nobody come dey say everybody is allow here. I never go Russia board to disturb anybody, make dem no worry us too for here.

R

▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT|
4,000+ GAMES
███████████████████
██████████▀▄▀▀▀████
████████▀▄▀██░░░███
██████▀▄███▄▀█▄▄▄██
███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███
██░░░░░░░░█░░░░░░██
██▄░░░░░░░█░░░░░▄██
███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
▀████████
░░▀██████
░░░░▀████
░░░░░░███
▄░░░░░███
▀█▄▄▄████
░░▀▀█████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
░░░▀▀████
██▄▄▀░███
█░░█▄░░██
░████▀▀██
█░░█▀░░██
██▀▀▄░███
░░░▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
||.
|
▄▄████▄▄
▀█▀
▄▀▀▄▀█▀
▄░░▄█░██░█▄░░▄
█░▄█░▀█▄▄█▀░█▄░█
▀▄░███▄▄▄▄███░▄▀
▀▀█░░░▄▄▄▄░░░█▀▀
░░██████░░█
█░░░░▀▀░░░░█
▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄
▄░█████▀▀█████░▄
▄███████░██░███████▄
▀▀██████▄▄██████▀▀
▀▀████████▀▀
.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀
███▀▄▀█████████████████▀▄▀
█████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀
███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀
███████████░███████▀▄▀
███████████░██▀▄▄▄▄▀
███████████░▀▄▀
████████████▄▀
███████████
▄▄███████▄▄
▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄
▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄
▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄
▄██▀▄███░░░▀████░███▄▀██▄
███░████░░░░░▀██░████░███
███░████░█▄░░░░▀░████░███
███░████░███▄░░░░████░███
▀██▄▀███░█████▄░░███▀▄██▀
▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀
▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀
▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀
▀▀███████▀▀
OFFICIAL PARTNERSHIP
SOUTHAMPTON FC
FAZE CLAN
SSC NAPOLI
Nightwatchmare
Sr. Member
****
Offline

Activity: 518
Merit: 287

View Profile
August 26, 2026, 04:51:52 PM
 #207

Pidgid is the option that will help us know the fake Nigerians infiltrating our lb but with what is going on in this thread, even if pidgin wins, it will not be accepted for people to write only in pidgin since there are people who are arguing some person cannot write in pidgid and it is some how a good reason. However, we need to know who is Nigeria and who is not a Nigerian in our lb. So i want to initiate idea that will help to solve this problem, the idea is for people posting in our lb to write their usernames and date on paper and snap in a well known landmark in the state of their capitals or local government headquarters and post it here, if the landmark is verified to be in Nigeria then the person is a Nigerian.

██
██
██████
R

▀▀██████▄▄
████████████████
▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄██████▀▀
LLBIT
██████
██
██
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
██████████████
 
 TH#1 SOLANA CASINO 
██████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████▄
▀▀██████▀▀███
██▄▄▀▀▄▄████
████████████
██████████
███▀████████
▄▄█████████
████████████
████████████
████████████
████████████
█████████████
████████████▀
████████████▄
▀▀▀▀▀▀▀██████
████████████
███████████
██▄█████████
████▄███████
████████████
█░▀▀████████
▀▀██████████
█████▄█████
████▀▄▀████
▄▄▄▄▄▄▄██████
████████████▀
[
[
5,000+
GAMES
INSTANT
WITHDRAWALS
][
][
HUGE
   REWARDS   
VIP
PROGRAM
]
]
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
████████████████████████████████████████████████
 
PLAY NOW
 
████████████████████████████████████████████████
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
igebotz
Moderator
Legendary
*
Offline

Activity: 2212
Merit: 2443

BTalk Local Hero Winner 2026

View Profile WWW
August 26, 2026, 05:24:48 PM
 #208

So i want to initiate idea that will help to solve this problem, the idea is for people posting in our lb to write their usernames and date on paper and snap in a well known landmark in the state of their capitals or local government headquarters and post it here, if the landmark is verified to be in Nigeria then the person is a Nigerian.

AI can do that perfectly; all you have to do is write your surname on a paper, find a popular location in Nigeria and that's all.

This isn't going to help....

..stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..

Code:
[center][table][tr][td][url=https://stake.com/?c=Igebotz][font=Arial black][size=24pt][glow=#0f212e,2][color=transparent][size=8pt].[/size].[size=9pt][sup][size=16pt][color=#fff]Stake.com[/size][/sup][/size].[size=8pt].[/td]
[td][/td][td][/td]
[td][size=2pt][tt]   [color=#2d4454]▄████████████████████████████████████▄
   [glow=#fff,2]██ [color=#ccc]▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄[/color]            [color=#ccc]▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄[/color] ██[/glow]  [color=#ed5564]▄████▄[/color]
   [glow=#fff,2]██ [color=#ccc]▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀[/color] [color=#0c79ed]██████████[/color] [color=#ccc]▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀[/color] ██[/glow]  [color=#ed5564]██████[/color]
   [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██████████ ██      ██ ██████████[/color] ██[/glow]   [color=#ed5564]▀██▀[/color]
   [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██      ██ ██████  ██ ██      ██[/color] ██[/glow]    [color=#ccc]██[/color]
   [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██████  ██ █████  ███ ██████  ██[/color] ██[/glow][color=#ccc]██▄ ██[/color]
   [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]█████  ███ ████  ███
SatoPrincess (OP)
Legendary
*
Offline

Activity: 1820
Merit: 1180

View Profile
August 26, 2026, 05:45:22 PM
 #209

Pidgid is the option that will help us know the fake Nigerians infiltrating our lb but with what is going on in this thread, even if pidgin wins, it will not be accepted for people to write only in pidgin since there are people who are arguing some person cannot write in pidgid and it is some how a good reason. However, we need to know who is Nigeria and who is not a Nigerian in our lb. So i want to initiate idea that will help to solve this problem, the idea is for people posting in our lb to write their usernames and date on paper and snap in a well known landmark in the state of their capitals or local government headquarters and post it here, if the landmark is verified to be in Nigeria then the person is a Nigerian.
I don’t think that’s a good idea. If you’re actually being serious and want to help, I’d ask that you think about it again…you are in an anonymous forum where we cherish privacy, why dox yourself just to prove a point?

█████████████████████████████
███████████▀▀███████████████
███████▀▀████▄▄█████████████
█████████▄▄██████▄▄▄▄███████
████████▀▀████████████▀▀▀▀██
████████████▀▀█▀▀▄██████████
███████▄▄███████████████████
██████████████████▄▄▄▄█████
███████▀▀████████████████████
████████████████▀▀▀▀███████
███████▄▄██████████▄▄████████
███████████▄▄██▄▄████████████
█████████████████████████████
 
 🕶 NO KYC 
|🜲 
VIP ❯❯❯❯
TRANSFER
| 
WEEKLY
RAKEBACK
|
| 
  PLAY NOW   
Yablee0
Full Member
***
Online Online

Activity: 658
Merit: 234

View Profile
August 26, 2026, 06:01:31 PM
 #210

Pidgid is the option that will help us know the fake Nigerians infiltrating our lb but with what is going on in this thread, even if pidgin wins, it will not be accepted for people to write only in pidgin since there are people who are arguing some person cannot write in pidgid and it is some how a good reason. However, we need to know who is Nigeria and who is not a Nigerian in our lb. So i want to initiate idea that will help to solve this problem, the idea is for people posting in our lb to write their usernames and date on paper and snap in a well known landmark in the state of their capitals or local government headquarters and post it here, if the landmark is verified to be in Nigeria then the person is a Nigerian.
I don’t think that’s a good idea. If you’re actually being serious and want to help, I’d ask that you think about it again…you are in an anonymous forum where we cherish privacy, why dox yourself just to prove a point?
That wan na  true. We no need to expose our self just because we want try to make person see point for watin we dey talk or prove a point, e no really make sense because privacy na watin follow make this forum be watin e b today. Again, if no be say AI dey I for say make I suggest we name like 5-10 interior places for our state, like a kind of ghetto wey Men fit know atleast e for help us. But no shaking shea,  God go see us through this our challenging time.

The Founding Titan
Full Member
***
Offline

Activity: 294
Merit: 187

View Profile
August 26, 2026, 06:08:28 PM
 #211

So i want to initiate idea that will help to solve this problem, the idea is for people posting in our lb to write their usernames and date on paper and snap in a well known landmark in the state of their capitals or local government headquarters and post it here, if the landmark is verified to be in Nigeria then the person is a Nigerian.

AI can do that perfectly; all you have to do is write your surname on a paper, find a popular location in Nigeria and that's all.

This isn't going to help....
It's even pointless to begin with, anyone who wants to go crazy about whether the next person is Nigerian or not can go ahead and do that. There is no point in demanding for someone to prove that they are Nigerian after all there is no rule that says non Nigerians can't post in our local board, anyone lying about being Nigerian will eventually get tired of it, infact dragging it out like this will make the idea of pretending to be Nigerian even more appealing to others who've probably never considered it.
Obari
Hero Member
*****
Online Online

Activity: 1330
Merit: 657

Crypto Casino with No KYC on routine deposits

View Profile WWW
August 26, 2026, 10:53:34 PM
 #212

That means you know nothing. Do not just stay in Naija Delta to post nonsense.

I done dey observe all your yarnings, you just dey jump jump, for your mind better umbrella dey cover you abi? See make ah cap you something, "try dey use your duncan mighty" you don too do do, but ah go still cap you something. According to @Mpamaegbu, our people say "Goat wey get mind follow Lion drag meat, no know say na inside belle dem go settle matter". If your malle no teach you to respect Men, better lap your uloroma go collect home training, "Advice no be curse".

The moment we start to dey take this man matter to heart na dia him come be like say him get big importance, my advise be say make una allow shit wey dey smell to smell well bcos no how una wan do wey dis man to cough out say we dey right, we already know wetin dey play so make we avoid dis human being and focus on the matter at hand becos as e be now our LB dey loose em value but many of us no know. PIGIN For here make sense pass English (no be say we no go add both languages oh), at least make outsiders ask us to translate our own language of communication for this our local board but we don make dis arena look like place wey them dey do giveaway, free things go just dey go out. We sabi wetin we suppose do but nai dey inside.

Support PIGIN For Our Local Board...
I Dey always see your post wey you Dey always advocate for support of pidgin and I remember back then when them newly give us this our board, omo the way them take Dey delete posts in pidgin, you come Dey feel like say, to write post for pidgin na wahala and for that time e been be like wahala true true but I hapi as we all don Dey see better better reasons to encourage the use of pidgin and at this point, we suppose drop any grievances and try work together so we can achieve the sanity of our community.

▄▄▄▀▀▀▀▀▄▄▄
▄█▀████▄▄▄████▀█▄
▄████▄▄▄▄▄▄▄▄▄████▄
████▄█████▄▄▄█████▄████
██▀▀▀███▄▄█████▄▄███▀▀▀██
█▌█████▀█████████▀███▐█
████████▀█████▀▄██▀████
████▀▄█████▄██████
██▀▄▀▄▐█▌█████████
█████████▐█▌█████████
▀█▄██████▐█▌▄█▀▀▄█▀
▀██▄▄▄▄███▄▄▄▄██▀
▀▀▀█████▀▀▀
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
████████████████████████████
100
FREE SPINS

████████████████████████████
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
 
  CLAIM BONUS  
Sexylizzy2813
Hero Member
*****
Offline

Activity: 1400
Merit: 587

View Profile
August 26, 2026, 11:32:54 PM
 #213

We sabi wetin we suppose do but nai dey inside.

Support PIGIN For Our Local Board...

Na the correct thing you talk so, for this local board way we dey so, everybody know watin them dey do and watin them suppose to do, to make things right, but them no dey do am (na why them call us black so), but nobody dey do am, everybody just dey look. As this board dey so, we know the right thing to do, but we no fit do am, and my question here na 'why?, and currently things dey spoil, in fact, the entire local board, and na why e be say many people no dey gree come the local board again, because even though say them talk sef, nobody go gree listen. I no go vote o, but my own be say I accept the pidgin only, the reason why I no go vote be say this matter many of the OG's them for this board never come talk anything, na just few I dey see already.

All this things you talk na true and I dey ask myself say where people like you wey dey see the truth talk am dey since? I know say na some persons make many of us stop to come here to post as we like on like before but still Nigeria Local Board na "OUR OWN" no be one person own so we must do everything possible to make sure say here sweet us to come post and enjoy the opportunity of having a local board like other people. This thing you talk about the OGs them to come put mouth for this matter na true, them go just dey squeeze face like Mazi Onwuka wey the daughter never marry, see pepper body too worry some of these our Ogs and na why them no wan see reason to wetin we dey talk.

That means you know nothing. Do not just stay in Naija Delta to post nonsense.

I done dey observe all your yarnings, you just dey jump jump, for your mind better umbrella dey cover you abi? See make ah cap you something, "try dey use your duncan mighty" you don too do do, but ah go still cap you something. According to @Mpamaegbu, our people say "Goat wey get mind follow Lion drag meat, no know say na inside belle dem go settle matter". If your malle no teach you to respect Men, better lap your uloroma go collect home training, "Advice no be curse".

The moment we start to dey take this man matter to heart na dia him come be like say him get big importance, my advise be say make una allow shit wey dey smell to smell well bcos no how una wan do wey dis man to cough out say we dey right, we already know wetin dey play so make we avoid dis human being and focus on the matter at hand becos as e be now our LB dey loose em value but many of us no know. PIGIN For here make sense pass English (no be say we no go add both languages oh), at least make outsiders ask us to translate our own language of communication for this our local board but we don make dis arena look like place wey them dey do giveaway, free things go just dey go out. We sabi wetin we suppose do but nai dey inside.

Support PIGIN For Our Local Board...
I Dey always see your post wey you Dey always advocate for support of pidgin and I remember back then when them newly give us this our board, omo the way them take Dey delete posts in pidgin, you come Dey feel like say, to write post for pidgin na wahala and for that time e been be like wahala true true but I hapi as we all don Dey see better better reasons to encourage the use of pidgin and at this point, we suppose drop any grievances and try work together so we can achieve the sanity of our community.

My broda Obari na this same Support PIGIN For Our Local Board nai make plenty of my post dey go off topic and them dey delete am na, I no go lie I miss those days wey we go come here dey happy to post and to see you here shock me becos it have teyed, see na, becos of people wey sabi delete post and to push am go off topic e make plenty people to avoid this our precious local board, even you Obari you follow comot body and I no blame una because e go pain say person go stress him self post in PIGIN wake up for morning hear say mod don carry him hand delete am, e no make sense and na why people carry their load waka comot but I happy say here don full back with the people wey dey make here make sense for the local board. PIGIN no be gutter language na our own so make we embrace am pass the English language, e go help make this our local board strong and all those dirty people wey come here to hide wey no be Nigerians them go find am hard to stay here after them don shit for church for their community.

Support PIGIN For Our Local Board...

█▄
R

▀▀██████▄▄
████████████████
▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄██████▀▀
LLBIT▀█ 
  TH#1 SOLANA CASINO  
████████████▄
▀▀██████▀▀███
██▄▄▀▀▄▄████
████████████
██████████
███▀████████
▄▄█████████
████████████
████████████
████████████
████████████
█████████████
████████████▀
████████████▄
▀▀▀▀▀▀▀██████
████████████
███████████
██▄█████████
████▄███████
████████████
█░▀▀████████
▀▀██████████
█████▄█████
████▀▄▀████
▄▄▄▄▄▄▄██████
████████████▀
........5,000+........
GAMES
 
......INSTANT......
WITHDRAWALS
..........HUGE..........
REWARDS
 
............VIP............
PROGRAM
 .
   PLAY NOW    
Obari
Hero Member
*****
Online Online

Activity: 1330
Merit: 657

Crypto Casino with No KYC on routine deposits

View Profile WWW
August 26, 2026, 11:46:52 PM
 #214

Oga @sexylizzy2813 you don Dey carry my mind Dey go the good old days and one of the greatest happiness be say I was privileged to be part of it and truly you don catch me for this one wey you say we run comot because  me I been shake body small instead of me to get personal issues with person wey we Dey hustle together because I remember say na we been Dey hit for the local board back then and e been Dey really sweet, competitive and interesting but now, everybody blood just come Dey hot.

I hope they go try give pidgin language a chance make e deliver atleast na for all of us good

▄▄▄▀▀▀▀▀▄▄▄
▄█▀████▄▄▄████▀█▄
▄████▄▄▄▄▄▄▄▄▄████▄
████▄█████▄▄▄█████▄████
██▀▀▀███▄▄█████▄▄███▀▀▀██
█▌█████▀█████████▀███▐█
████████▀█████▀▄██▀████
████▀▄█████▄██████
██▀▄▀▄▐█▌█████████
█████████▐█▌█████████
▀█▄██████▐█▌▄█▀▀▄█▀
▀██▄▄▄▄███▄▄▄▄██▀
▀▀▀█████▀▀▀
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
████████████████████████████
100
FREE SPINS

████████████████████████████
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
 
  CLAIM BONUS  
Sexylizzy2813
Hero Member
*****
Offline

Activity: 1400
Merit: 587

View Profile
August 26, 2026, 11:59:35 PM
 #215

Oga @sexylizzy2813 you don Dey carry my mind Dey go the good old days and one of the greatest happiness be say I was privileged to be part of it and truly you don catch me for this one wey you say we run comot because  me I been shake body small instead of me to get personal issues with person wey we Dey hustle together because I remember say na we been Dey hit for the local board back then and e been Dey really sweet, competitive and interesting but now, everybody blood just come Dey hot.

I hope they go try give pidgin language a chance make e deliver atleast na for all of us good

No be my fault becos if we no bring back those good old days wey make the local board dey like Local Board which storyline we wan give the newbies wey join us now? Nothing so we don see things wey go even give us mouth to say here na PIGIN arena but e come be like say as we dey use PIGIN post e dey cause problems and na why plenty of us comot, the shocking part be say e get some people wey dey use PIGIN post before but as soon as them ring bell nai all of them run leave PIGIN. E con do me like say me wey dey post with PIGIN no near school, I see myself as person wey no go school, honestly that time e worry me but I no allow am weigh me down, I remember when one of the iron lady for this Forum talk about thick skin, I rush go market buy am put for body na so I take over come all these things we face for our Local Board, nai make I still dey come here even if some people wan frustrate person, make I see how the matter go be like and again, Welcome back to Our Local Board Obari.

Support PIGIN For Our Local Board...

█▄
R

▀▀██████▄▄
████████████████
▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄██████▀▀
LLBIT▀█ 
  TH#1 SOLANA CASINO  
████████████▄
▀▀██████▀▀███
██▄▄▀▀▄▄████
████████████
██████████
███▀████████
▄▄█████████
████████████
████████████
████████████
████████████
█████████████
████████████▀
████████████▄
▀▀▀▀▀▀▀██████
████████████
███████████
██▄█████████
████▄███████
████████████
█░▀▀████████
▀▀██████████
█████▄█████
████▀▄▀████
▄▄▄▄▄▄▄██████
████████████▀
........5,000+........
GAMES
 
......INSTANT......
WITHDRAWALS
..........HUGE..........
REWARDS
 
............VIP............
PROGRAM
 .
   PLAY NOW    
Obari
Hero Member
*****
Online Online

Activity: 1330
Merit: 657

Crypto Casino with No KYC on routine deposits

View Profile WWW
Today at 05:39:55 AM
 #216

Oga @sexylizzy2813 you don Dey carry my mind Dey go the good old days and one of the greatest happiness be say I was privileged to be part of it and truly you don catch me for this one wey you say we run comot because  me I been shake body small instead of me to get personal issues with person wey we Dey hustle together because I remember say na we been Dey hit for the local board back then and e been Dey really sweet, competitive and interesting but now, everybody blood just come Dey hot.

I hope they go try give pidgin language a chance make e deliver atleast na for all of us good

No be my fault becos if we no bring back those good old days wey make the local board dey like Local Board which storyline we wan give the newbies wey join us now? Nothing so we don see things wey go even give us mouth to say here na PIGIN arena but e come be like say as we dey use PIGIN post e dey cause problems and na why plenty of us comot, the shocking part be say e get some people wey dey use PIGIN post before but as soon as them ring bell nai all of them run leave PIGIN. E con do me like say me wey dey post with PIGIN no near school, I see myself as person wey no go school, honestly that time e worry me but I no allow am weigh me down, I remember when one of the iron lady for this Forum talk about thick skin, I rush go market buy am put for body na so I take over come all these things we face for our Local Board, nai make I still dey come here even if some people wan frustrate person, make I see how the matter go be like and again, Welcome back to Our Local Board Obari.

Support PIGIN For Our Local Board...
Thank you my chief as you open your two hand welcome me bad as I pray say your own no go even spoil.
I remember when Brainboss been Dey give out 10 merits weekly to highest posters for the board and trust me, the number of merits fit no big ooo but the competition was very healthy and the na Igeh been Dey compute those results for winners

I hope we go try Dey use more of pidgin for the local board rather than plain English and e even get time for the local board wey most times when I Dey write with pidgin, I Dey edit am because I Dey feel like I Dey use the wrong language for a particular thread.

I go commend you again @sexy for your consistency and how you take hold ground for this pidgin matter and I remember how I don see you several times for some kind banter with men with regards to this same pidgin matter.

▄▄▄▀▀▀▀▀▄▄▄
▄█▀████▄▄▄████▀█▄
▄████▄▄▄▄▄▄▄▄▄████▄
████▄█████▄▄▄█████▄████
██▀▀▀███▄▄█████▄▄███▀▀▀██
█▌█████▀█████████▀███▐█
████████▀█████▀▄██▀████
████▀▄█████▄██████
██▀▄▀▄▐█▌█████████
█████████▐█▌█████████
▀█▄██████▐█▌▄█▀▀▄█▀
▀██▄▄▄▄███▄▄▄▄██▀
▀▀▀█████▀▀▀
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
████████████████████████████
100
FREE SPINS

████████████████████████████
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
 
  CLAIM BONUS  
Pages: « 1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 [11]  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!