Bitcoin Forum
September 04, 2026, 09:06:09 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 31.1 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
Author Topic: Only pidgin: Do am like this. Only English: Do it this way.  (Read 275 times)
Shaponzy
Jr. Member
*
Offline

Activity: 30
Merit: 3


View Profile
Today at 05:21:28 AM
 #21

I no go lie you Op you really try fir this wey u bring here, because even me myself don dey forget somtimes say rules they like this Wey moderator talk. This awareness sef go make people dey care if they read person thread, because I fit talk say we get plenty people for here wey no dey even read some messages wey the op dey pass,  them go just jump and begin they yanw talk, and some na to just go last person wey comment and read him messages and then answer am, without even reading the original topic Wey op create. Many newbies like us they do that thing sha, some of thier comments no go aligned with watin op dey talk. Now if person don indicates am for him thread say na pur English him want, make we follow am and if na pidgin the person want make we try follow am too.
Barikui1
Hero Member
*****
Offline

Activity: 1050
Merit: 712


Rollbit - The #1 Solana Casino


View Profile WWW
Today at 06:29:10 AM
 #22

Guy you fit tell me the language wey we suppose dey use for naija local board on a norma? I dey very sure say you know wetin local board represent, Which one come be division again? I no wan just go further the talk about this matter, make I tell you, I no think sey e get any naija pesin wey no sabi speak pidgin, make nobody whyn you, any pesin wey you see wey talk like that make you know sey person dey either lie or em get wetin em dey hide, i go fit accept sey make we give peace chance which na the right thing, any pesin wey no no pidgin make Dem go learn, na wetin dey know is for be that.

Bro if you know me in person, you suppose know say I be that type of person wey no dy like drama or arguing with person, so as I make my point on how I feel, if you no accept am, no wahala because we dy entitled to our own different opinion.

I fit agree with you say no Nigerian wey no sabi speak pidgin for south and western part of Nigeria, but in the north, you go discover say many people there no sabi English, talkless of pidgin. Wether you believe me or not, e no change anything because I dy talk out of experience, since business don carry me go there plenty times, and I don stay for kano state for one plus, so I dey sure for wetin I dy talk.

 
█▄
R


▀▀██████▄▄
████████████████
▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄██████▀▀
LLBIT▀█ 
  TH#1 SOLANA CASINO  
████████████▄
▀▀██████▀▀███
██▄▄▀▀▄▄████
████████████
██████████
███▀████████
▄▄█████████
████████████
████████████
████████████
████████████
█████████████
████████████▀
████████████▄
▀▀▀▀▀▀▀██████
████████████
███████████
██▄█████████
████▄███████
████████████
█░▀▀████████
▀▀██████████
█████▄█████
████▀▄▀████
▄▄▄▄▄▄▄██████
████████████▀
........5,000+........
GAMES
 
......INSTANT......
WITHDRAWALS
..........HUGE..........
REWARDS
 
............VIP............
PROGRAM
 .
   PLAY NOW    
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!