Why there is so much corruption in the country is because, the leadership is corrupt, if the leaders are really doing the right thing the followers will see the need to behave themselves, and take proper corrections.
Make we leave Wetin our leaders Dey do for one side, we suppose know say Wetin those people do Dey very wrong, because our leaders Dey do bad things no mean say we self go follow do am. Some good people are still in the country, y are they not doing what our leaders are doing? If we wan fix d country, make we start from ourselves, make we no care if our leaders are corrupt or not. Just because say we get bad leaders no mean say make all of us turn ourselves to bad people.
This materials is for the patients in the hospital, and the workers in those hospitals have no right to carry them or take them to their houses. There is need for proper monitoring of this workers even though they may be staff if this hospitals, but that doesn't give them to tamper with these relief materials brought to help patients.
Dem supoose sack and arrest people wey do that, materials wey patients go use, dem carry am go sell, e no go well now, e just be like say dem Dey play with people life, and those people wey do dis kin thing go Dey complain about our leaders also, and na the same dem be with people wey Dey top, na just opportunity dem never get to reach top.