Bitcoin Forum
October 24, 2026, 09:04:26 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 31.1 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
Author Topic: Newbies urge to prove  (Read 253 times)
Fiasem20
Sr. Member
****
Offline

Activity: 994
Merit: 312



View Profile
Today at 01:49:26 PM
 #21

Normally newbies dem dey always dey curious when dem don acquire one kain knowledge,dem go feel as how na them don sabi pass even the person wey teach them about the crypto space.That kain setting wey that guy wey dey claim say him don sabi everything about trading no dey encouraging at all because wetin e go cost am if him and him friend reach house before dem table the mata.E dey obvious say na people dey engage in loud conversations about their investment nai dey cause their own physical attack because if those attackers no hear am from your mouth how dem wan take know say you dey into crypto trading/investment.Then lastly wetin I go advise newbies na make dem no dey claim as if them don too sabi meanwhile dem just dey begin.

Tungbulu
Hero Member
*****
Offline

Activity: 938
Merit: 556


For your Graphic design and editing services | DM


View Profile WWW
Today at 05:58:06 PM
 #22

As I come know say even people wey dey there bedroom the look for who the wan job na professional trader, me I just look and anyone wey make mistake hit me up, I go immediately tell them say make them go rest leave people make them rest, pesin no fit junx me for that kind thing.
But make we tele ourselves the truth na because of say we know these things na em make we the talk say no strategy wey wey the work consistently, who knows wetin those people wey no no how trading the be don suffer for the hand of those men them, e just be like when person come tell me say sure game dey for gambling, I go just laugh first.
That na why I really dey grateful to come across forum like this, because the kind exposure and knowledge person don get as a result of being part of this community no be wetin person go fit go fall for those kyn things again, except say the person na pure mumu, or en greed do overripe. True true, e really get person wey dey actually make am big for all these kind of things, and those people self you no go fit even see those people come dey tell people say make them give them money to dey give them signals or show them how them fit dey consistently dey cash out, because the money wey them self dey collect from their own side self dey enough for them.

Yandakava
Newbie
*
Offline

Activity: 5
Merit: 0


View Profile
Today at 06:19:13 PM
 #23

omor d guy just dey talk about exchange upon exchange, i ask am few things about non custodial wallet, and i just discover say him no even know, him just sabi do p2p and small spot trading at a very beginner level sef, i com ask mysef say why d whole loud noise? wey be say e obvious say dis person just start, i even offer to give am small info, him say na beginners knowledge i get lol, i come wash hand leave am oh Cheesy Cheesy

For Nigeria specifically people wetin people know much for crypto na airdrop and p2p trading. E no pass like that. Dem feel say once u sabi do p2p they take percentage for the people money you done learn be that, meanwhile that na just one side of crypto way no really dey necessary unless say you wan buy coin or sell coin to fiat.

I guess the folks you talk about have no idea of major security practices, no idea of crypto investment and the real crypto trading way get to do with candles. Check out, e no go far these guys go open account they take 5k to teach people very soon.

If I reason dis your matter well, some folks who know about cryptocurrency today was the advantage of the airdrops that trend two years ago. I observed some men, after everybody see small funds collect, they feel say dem don arrive, you no that kind feelings wey u never take before you collect for the first time, man go deh feel like OG now based on the level. The real matter no go far, men wey sabi all these things no dey carry shoulder, I been notice say dem no dey even do the talking. Their doings do the talking.
POPOLUV
Hero Member
*****
Online Online

Activity: 700
Merit: 500



View Profile
Today at 08:05:51 PM
 #24

After i have peruse through the story OP narrated above, understand that every individual or investors has different ways in dealing with anything new they have just have little knowledge about, simply because they are opportune of benefiting one or two from it, so assuming I'm the OP that was there with those guys that having such discussion that is so loud, one thing will surely come my mind, that will make me from not involving myself in such discussion, because scammers can come with different strategies that we are not aware of, OP incase of next time please avoid joining discussions, even if the people around you is discussing something that might interest you, so it is was very good that you were able to ask them some questions and to be able identify that those two are still newbies that needs to learn so much things.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT|
4,000+ GAMES
███████████████████
██████████▀▄▀▀▀████
████████▀▄▀██░░░███
██████▀▄███▄▀█▄▄▄██
███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███
██░░░░░░░░█░░░░░░██
██▄░░░░░░░█░░░░░▄██
███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
▀████████
░░▀██████
░░░░▀████
░░░░░░███
▄░░░░░███
▀█▄▄▄████
░░▀▀█████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
░░░▀▀████
██▄▄▀░███
█░░█▄░░██
░████▀▀██
█░░█▀░░██
██▀▀▄░███
░░░▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
|||
▄▄████▄▄
▀█▀
▄▀▀▄▀█▀
▄▄░░▄█░██░█▄░░▄▄
▄▄█░▄▀█░▀█▄▄█▀░█▀▄░█▄▄
▀▄█░███▄█▄▄█▄███░█▄▀
▀▀█░░░▄▄▄▄░░░█▀▀
█░░██████░░█
█░░░░▀▀░░░░█
█▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄█
▄░█████▀▀█████░▄
▄███████░██░███████▄
▀▀██████▄▄██████▀▀
▀▀████████▀▀
.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀
███▀▄▀█████████████████▀▄▀
█████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀
███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀
████████████░███████▀▄▀
████████████░██▀▄▄▄▄▀
████████████░▀▄▀
████████████▄▀
███████████▀
▄▄███████▄▄
▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄
▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄
▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄
▄██▀▄███░░░▀████░███▄▀██▄
███░████░░░░░▀██░████░███
███░████░█▄░░░░▀░████░███
███░████░███▄░░░░████░███
▀██▄▀███░█████▄░░███▀▄██▀
▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀
▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀
▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀
▀▀███████▀▀
OFFICIAL PARTNERSHIP
SOUTHAMPTON FC
FAZE CLAN
SSC NAPOLI
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!