i don observe say e get dis urge wey some people dey get when dem get small knowledge about something, dem wan show am everywhere dem go, dem wan show off say dem don dey do well for life, say dem dey make money and all dat, but dem forget say dat tin fit expose dem to robbery and some kain whala for we country, e go also make you miss opportunity to get beta update because you go dey feel say you too sabi.
i just say make i talk am say make we try no dey find oursef for dat kain settings make we no go drag eyes put for our bodi, use your knowledge beta your life dan to show off say you sabi any tin, try dey humble, nothing be d tin las las, d person wey you no give levels fit sabi wetin you no sabi wey be say you go need, but pride go make you miss am. No need to show off or try to prove anything, make e no put yoursef for security risk, try dey low key, E GET WHY.
For me, I see such incident as an act of over bragging, which always don't usually end well in most cases. And I'm happy you were able to wait and approach him to know what exactly he was talking about, if he is truly a profitable trader or not. Because one thing I have noticed is that people something very well don't use to brag in public, as it is always these newbies who just know little about Bitcoin that always talk public and claiming how much they much audibly. And had it been you were a complete newbie who did know anything about Bitcoin, that's how they would claim to offer a course and ask you to pay for it, why not knowing anything about it.