Okosisie
Newbie
Offline
Activity: 23
Merit: 0
|
 |
October 12, 2025, 08:31:50 PM |
|
Proverbs: When the flood come, nah fish dey chop ant but when e dry, nah ant dey eat fish Meaning: Time changes, stay humble. Una good morning oh
The words from elders make sense oh but see as I reason the meaning, E mean say: Life nah turn by turn Na the meaning I carry add to your own. Support PIGIN For Our Local Board...COLA NUT DEY LAST LONG FOR THE MOUTH OF PERSON WEY SABI DE VALUE Meaning: U will always be valued by the people that loves u
|
|
|
|
|
Sarah Jordan
Member

Offline
Activity: 97
Merit: 30
|
 |
October 20, 2025, 06:28:33 PM |
|
Naija proverb: Water don pass garri Meaning: The damage is irreversible.
Naija proverb: Even though cock no crow sun go still rise. Meaning: No matter the situation it will still be better.
Naija proverb: Rain no dey fall for one person roof. Meaning: Everybody has issues they face.
Naija proverb: Shit wey strong no supposed come out gently. Meaning: Hard situation don't need soft decisions.
|
|
|
|
|
|
Sexylizzy2813
|
 |
October 25, 2025, 07:36:46 PM |
|
Proverb: If you remove the venom from snake e go become ordinary rope. Meaning  Abeg I hear this one for one movie wey I dey watch last night, I no know how I wan take relate am or bring meaning to am so if any of una get any meaning wey make sense make una drop am... Support PIGIN For Our Local Board...
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
Pjcr7
Member

Offline
Activity: 143
Merit: 26
|
 |
October 28, 2025, 12:43:07 AM |
|
Proverb: If you remove the venom from snake e go become ordinary rope. Meaning  Abeg I hear this one for one movie wey I dey watch last night, I no know how I wan take relate am or bring meaning to am so if any of una get any meaning wey make sense make una drop am... Support PIGIN For Our Local Board... You know say na the venom make am really be wetin e be and na wetin make people dy fear and respect snakes because we know say, just one bite na big wahala be that. E simply means say, if you remove the venom wey make am dy dangerous, then the snake go just dy ordinary and lose en value or power. Anybody wey see am, go just hiss and pass instead of that fear wey dy once you see than animal.
|
|
|
|
|
|
Sexylizzy2813
|
 |
October 28, 2025, 08:37:18 AM |
|
Proverb: If you remove the venom from snake e go become ordinary rope. Meaning  Abeg I hear this one for one movie wey I dey watch last night, I no know how I wan take relate am or bring meaning to am so if any of una get any meaning wey make sense make una drop am... Support PIGIN For Our Local Board... You know say na the venom make am really be wetin e be and na wetin make people dy fear and respect snakes because we know say, just one bite na big wahala be that. E simply means say, if you remove the venom wey make am dy dangerous, then the snake go just dy ordinary and lose en value or power. Anybody wey see am, go just hiss and pass instead of that fear wey dy once you see than animal. My brother you don make me laugh this morning but I no see am like that, your meaning make sense oh but I need one wey go match this Proverb like say na up and down...you get am oh but provide am well. Support PIGIN For Our Local Board...
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
The Founding Titan
Newbie
Offline
Activity: 28
Merit: 1
|
 |
October 30, 2025, 02:08:58 PM |
|
I'm liking this thread alot🤣🤣 I no fit even read everything finish but make I add my own sha🥲
Proverb: e no get as e wan be way e never be before Meaning: no new condition is entirely new, it has happened before.
proverb: no be who first call police dey win case Meaning: being the first to act doesn't mean you are right.
proverb: even broom way dey stand for corner for house get im own work Meaning: everyone has their own role to play.
proverb: say e work for you no mean say e go work for uche Meaning: your fate is different from other, be unique and try your own thing.
Omor My brain no fit even think of anything again and person been know these things plenty oooh
|
|
|
|
|
Mpamaegbu (OP)
Legendary
Offline
Activity: 3248
Merit: 1281
Once a man, twice a child!
|
 |
November 03, 2025, 09:49:59 AM |
|
Naija proverb: Rain no dey fall for one person roof. Meaning: Everybody has issues they face.
Naija proverb: Shit wey strong no supposed come out gently. Meaning: Hard situation don't need soft decisions.
Those ur two proverbs, na ogbenge yarns dem be. I relate to dem die and na true. E pain me sey I nor get single colele wata for fridge to pour u. D second wan funny nor be small. Those people wey get pie can relate well how dem journey started, and strong shit matter go follow join wetin push am out. [~
My brother you don make me laugh this morning but I no see am like that, your meaning make sense oh but I need one wey go match this Proverb like say na up and down...you get am oh but provide am well. But im get d interpretation well na. If u asked me, na d sam thing I go talk too. Na dat venom wey snakes get dey give am morale just as armed robbers or military wey carry AK dey get morale. If u remove AK from dem, na ordinary people dem be. If u remove venom from snakes, na ordinary dem be. Nobody go see dem and jump or run.
|
| EARNBET | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | ███████▄▄███████████ ████▄██████████████████ ██▄▀▀███████████████▀▀███ █▄████████████████████████ ▄▄████████▀▀▀▀▀████████▄▄██ ███████████████████████████ █████████▌████▀████████████ ███████████████████████████ ▀▀███████▄▄▄▄▄█████████▀▀██ █▀█████████████████████▀██ ██▀▄▄███████████████▄▄███ ████▀██████████████████ ███████▀▀███████████ | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ |
▄▄▄ ▄▄▄███████▐███▌███████▄▄▄ █████████████████████████ ▀████▄▄▄███████▄▄▄████▀ █████████████████████ ▐███████████████████▌ ███████████████████ ███████████████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
| King of The Castle $200,000 in prizes | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | 62.5% | RAKEBACK BONUS |
|
|
|
|
SatoPrincess
|
 |
November 03, 2025, 03:12:15 PM |
|
Proverb: If you remove the venom from snake e go become ordinary rope. Meaning  Abeg I hear this one for one movie wey I dey watch last night, I no know how I wan take relate am or bring meaning to am so if any of una get any meaning wey make sense make una drop am... Support PIGIN For Our Local Board... This your proverb make me laugh e remind me of those old kung fu movies way I watched when I small. Wetin I feel say be the meaning of the proverb na say “if you take away someone’s power they simply become a shadow of themselves”.
|
| ..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
|
Majestic-milf
|
 |
November 06, 2025, 11:28:14 AM |
|
Proverbs: When the flood come, nah fish dey chop ant but when e dry, nah ant dey eat fish Meaning: Time changes, stay humble. Una good morning oh
The words from elders make sense oh but see as I reason the meaning, E mean say: Life nah turn by turn Na the meaning I carry add to your own. Support PIGIN For Our Local Board... No be lie you talk for here. E no get as e wan be, become better for you now no mean say situation no fit happen wey go turn the tables around and this kind situation nah for those wey dey like oppress others once e better for them forgetting say karma nah faithful gf 
|
| . BC.GAME | ███████████████ ███████████████ ███████████████ ███████████████ ██████▀░▀██████ ████▀░░░░░▀████ ███░░░░░░░░░███ ███▄░░▄░▄░░▄███ █████▀░░░▀█████ ███████████████ ███████████████ ███████████████ ███████████████ | ███████████████ ███████████████ ███████████████ ███████████████ ███░░▀░░░▀░░███ ███░░▄▄▄░░▄████ ███▄▄█▀░░▄█████ █████▀░░▐██████ █████░░░░██████ ███████████████ ███████████████ ███████████████ ███████████████ | ███████████████ ███████████████ ███████████████ ███████████████ ██████▀▀░▀▄░███ ████▀░░▄░▄░▀███ ███▀░░▀▄▀▄░▄███ ███▄░░▀░▀░▄████ ███░▀▄░▄▄██████ ███████████████ ███████████████ ███████████████ ███████████████ | │ │ | DEPOSIT BONUS .1000%. | GET FREE ...5 BTC... | │ │ | REFER & EARN ..$1000 + 15%.. COMMISSION | │ │ | Play Now |
|
|
|
|
Sexylizzy2813
|
 |
November 10, 2025, 11:57:48 PM |
|
Proverb: If you remove the venom from snake e go become ordinary rope. Meaning  Abeg I hear this one for one movie wey I dey watch last night, I no know how I wan take relate am or bring meaning to am so if any of una get any meaning wey make sense make una drop am... Support PIGIN For Our Local Board... This your proverb make me laugh e remind me of those old kung fu movies way I watched when I small. Wetin I feel say be the meaning of the proverb na say “if you take away someone’s power they simply become a shadow of themselves”. Na wetin e mean, nothing comot inside this one. As country ones the head comot for chair everywhere go just dey like that. But im get d interpretation well na. If u asked me, na d sam thing I go talk too. Na dat venom wey snakes get dey give am morale just as armed robbers or military wey carry AK dey get morale. If u remove AK from dem, na ordinary people dem be. If u remove venom from snakes, na ordinary dem be. Nobody go see dem and jump or run.
Yes, na the same but you see as @Sato drop am na that line I dey expect but wait oh, why you just dey like this? You enter the proverb murder am join with how @Sato give her, no worry I save money come learn from your school of proverbs and Meanings. Support PIGIN For Our Local Board...
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
JimaGod
Newbie
Offline
Activity: 20
Merit: 0
|
 |
November 13, 2025, 07:16:29 AM |
|
I just Dey see this place and I no go lie, na old men full for here Dey disguise and I just like this thread because e Dey help preserve our heritage and this days, e go hard to even see elder wey wan Dey talk to person with parable because these generation no Dey believe parable, na as them see am dem Dey take am and if you use parable talk to pikin for these generation, dem fit claim say dem no understand wetin you talk na why dem no take correction.
I no fit go through the whole post people don post for here but me I go like add my own small
Proverb: fly wey no Dey hear word Dey follow dead body enter grave
Meaning: evidence is better than sacrifice
|
|
|
|
|
LOVER BOY 422
Jr. Member
Offline
Activity: 56
Merit: 1
|
 |
November 13, 2025, 02:30:29 PM |
|
I have been meaning to do this for a while now but each time I get distracted and laggard. I want us to have an avenue of sharing some of our indigenous proverbs while still learning the crypto stuff.
— E don tey wey I be dey plan to do this thing here but each time too much distractions dey carry my mind comot from am. I go like make our area people share some of our local proverbs here with their explanations. I go put the proverbs in bold.
Share a proverb, and then put up its meaning. It will be best if the proverb is written in pidgin English.
Make I kick start am with some Warri flavour. Area!
Nor be today wey yansh don dey back. Meaning: We are used to such a situation.
Dem nor dey tell blind man sey salt nor dey soup, you fit tell am sey oil nor dey. Meaning: Obvious things don't need explanations.
Papa wa done old tell him first pikin say even if he clamb an iroko tree that he can not see some things way him done see This provab simply means that a child who doesn't listen to his father advice,that if he clamb an iroko tree that he will not see anything, telling him to be very careful in what he doing.
|
|
|
|
|
|