Benpluto (OP)
Newbie
Offline
Activity: 3
Merit: 0
|
|
July 16, 2023, 02:47:09 AM |
|
Omo the country hard, I no go lie, to make am for this country na die. I don tire to complain, the price of fuel no de reduce at all, we just de lived as if we no de live, this country na wahala full am. People de para because money no de, the government self no even de look our faces, instead they keep embezzlement of public funds for their selfish interests, our politicians de always jakpa when things don hard for the country, and na still dem go come out make we cast our vote when election time come. Perhaps make we hope for the very best because God dey.
|
|
|
|
Gozie51
|
|
July 16, 2023, 09:40:28 AM |
|
Sometimes you go hope say if one government comot and another one enter say you see something new and this na true for other countries but for naija, na the same thing no difference, in fact things go hard more when new government enter. Fuel don become something wey don increase poverty among the people.
This fuel situation self don make people dey covert fuel generators to begin use gas. Omo me I still dey look for one side oo, make I see how that one too dey go as them say e dey cheap. Naija , things never dey positive na only negative. Them never arrange palliative but dem remove subsidy. Dem just dey bobo everywhere and that is why people dey kill to enter politics and government because na there the money dey.
|
|
|
|
Gozie51
|
|
July 16, 2023, 10:37:45 AM Last edit: July 16, 2023, 10:50:43 AM by Gozie51 |
|
We know that this subsidy remover is own favor but people no understand, that's why some people just de para any how.
People no go gree understand because nobody dey see the benefit of the remover. Abi we never hear say Dem still dey steal crude? Government no dey sincere especially the last administration and this present one that is still contested in court. How can dey hastily remove subsidy without arranging how the man on the street go survive. Na palliative money Dem still dey want go borrow. The thing no good to hear for ear. Na same people fight president Goodluck Jonathan for the same policy even as him provide palliative wey everybody see.
|
|
|
|
Manu0004
Newbie
Offline
Activity: 7
Merit: 0
|
|
July 16, 2023, 12:57:43 PM |
|
The issue with us Naija people be say we too dey greedy and anxious for Naija to get better now na dis kind of things we lack it suppose to have been since when dey go comot dis subsidy of fuel but nobody wan do am now d new president dey start from scratch dats security and fuel aspect even food so e go hard first but Sha na true every president na behave dsame but as dis man wan start now make we hope for the best
|
|
|
|
Sim_card
|
|
July 16, 2023, 01:50:06 PM |
|
Omo the country hard, I no go lie, to make am for this country na die. I don tire to complain, the price of fuel no de reduce at all, we just de lived as if we no de live, this country na wahala full am. People de para because money no de, the government self no even de look our faces, instead they keep embezzlement of public funds for their selfish interests, our politicians de always jakpa when things don hard for the country, and na still dem go come out make we cast our vote when election time come. Perhaps make we hope for the very best because God dey.
Tinubu only come to inflate more hardship on the people and some fools dey believe all the big talk wey Tinubu dey talk say he won lessen poverty. Fuel subsidy wey he remove don make things worst pass before and the bastard even went down to remove subsidy from education wey dey give poor man small hope. Na akamu na e full all Nigeria politicians head and we the citizens go come dey believe their big lies say them won make things better. Imagine how much be usdt now for naira,all these things na sign to show say these government go worst pass the former administration. Why e be say any new person wey enter seat na loan,be the first thing for him agenda.
|
|
|
|
R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | | | 4,000+ GAMES███████████████████ ██████████▀▄▀▀▀████ ████████▀▄▀██░░░███ ██████▀▄███▄▀█▄▄▄██ ███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███ ██░░░░░░░░█░░░░░░██ ██▄░░░░░░░█░░░░░▄██ ███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ | █████████ ▀████████ ░░▀██████ ░░░░▀████ ░░░░░░███ ▄░░░░░███ ▀█▄▄▄████ ░░▀▀█████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀ | █████████ ░░░▀▀████ ██▄▄▀░███ █░░█▄░░██ ░████▀▀██ █░░█▀░░██ ██▀▀▄░███ ░░░▄▄████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀ |
| | | | | | .
| | | ▄▄████▄▄ ▀█▀▄▀▀▄▀█▀ ▄▄░░▄█░██░█▄░░▄▄ ▄▄█░▄▀█░▀█▄▄█▀░█▀▄░█▄▄ ▀▄█░███▄█▄▄█▄███░█▄▀ ▀▀█░░░▄▄▄▄░░░█▀▀ █░░██████░░█ █░░░░▀▀░░░░█ █▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄█ ▄░█████▀▀█████░▄ ▄███████░██░███████▄ ▀▀██████▄▄██████▀▀ ▀▀████████▀▀ | . ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀ ███▀▄▀█████████████████▀▄▀ █████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀ ███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄ █████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀ ████████████░███████▀▄▀ ████████████░██▀▄▄▄▄▀ ████████████░▀▄▀ ████████████▄▀ ███████████▀ | ▄▄███████▄▄ ▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄ ▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄ ▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄ ▄██▀▄███░░░▀████░███▄▀██▄ ███░████░░░░░▀██░████░███ ███░████░█▄░░░░▀░████░███ ███░████░███▄░░░░████░███ ▀██▄▀███░█████▄░░███▀▄██▀ ▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀ ▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀ ▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀ ▀▀███████▀▀ | | OFFICIAL PARTNERSHIP SOUTHAMPTON FC FAZE CLAN SSC NAPOLI |
|
|
|
Smartvirus
Legendary
Offline
Activity: 1610
Merit: 1151
Playbet.io - Crypto Casino and Sportsbook
|
|
July 16, 2023, 07:31:08 PM |
|
Sometimes you go hope say if one government comot and another one enter say you see something new and this na true for other countries but for naija, na the same thing no difference, in fact things go hard more when new government enter. Fuel don become something wey don increase poverty among the people.
Na the only thing way we fit do as Nigerians, to keep up with hope say e go better one day and that na watin common man for we country need now. E dey out of place say we dey expect this big change to start from the government even though we fit make some changes as well. The government na em dey run the nation last last and if them mean to bring change, e no go hard them. 2eec you go see the nation dey move towards a positive change. I be one person way no been really want this guy for seat but now way e don enter and e no be like say e dey commot anytime soon, we fit still give am the support way e need and hope e go make things soft last last as en start is with suffer head so. Life as a lower class and middle class Nigerian no easy.
|
|
|
|
Noson
Newbie
Offline
Activity: 23
Merit: 0
|
|
July 17, 2023, 06:18:05 AM |
|
Nigerian politics wasn't designed to meet the needs of the average man. The idea behind the establishment of democracy may have been to bring general progress to the activities that influence the policies of a nation. However, maybe that idea has been hijacked by greed and desperation.
The democratic system of governance has never been productive in the Nigerian political sphere and Africa at large. Until greed is eradicated from the heart of men, nothing will change regardless of whoever becomes the president of Nigeria.
This is not about party credibility anymore, it's about conscience.
My people, na so I see this matter o!
|
|
|
|
Adams0001
|
|
July 27, 2023, 07:31:05 PM |
|
People no go gree understand because nobody dey see the benefit of the remover. Abi we never hear say Dem still dey steal crude? Government no dey sincere especially the last administration and this present one that is still contested in court. How can dey hastily remove subsidy without arranging how the man on the street go survive. Na palliative money Dem still dey want go borrow. The thing no good to hear for ear. Na same people fight president Goodluck Jonathan for the same policy even as him provide palliative wey everybody see.
Na true you talk some people no dey understand something that is why dey use to complain, because of this subsidy were dey remove many people dey suffer, i no say him affect many people in our Naija, because everything just increase price for our country nothing dey cheap again since dey remove fuel subsidy, but i know say Tinibu come to help us for this country we go just dey patient, even dey know remove this subsidy i no dey sure if our country go improve because this our leaders na them dey chop the money nothing he dey benefits us, if everything balance for our government now fuel go reduce price Weller.
|
███████████████ D u e l b i t s ORIGINALS ►►► PLAY KENO [NEW] ███████████████ ◥ Dice ◥ Mines ◥ Plinko ◥ Duel Poker ◥ Dice Duels ███████████████ 10,000x MULTIPLIER | NEARLY UP TO50% REWARDS ███████████████
|
|
|
Zanab247
Full Member
Offline
Activity: 1372
Merit: 213
Catalog Websites
|
|
July 27, 2023, 08:08:00 PM |
|
I don tire to complain, the price of fuel no de reduce at all, we just de lived as if we no de live, this country na wahala full am I believe our president will not put people into shame base on d way he take enter power which his self no say if dis tin continue citizens will not be happy with him, and he need to solve dis issues of fuel that is affecting d price of commodities in d land. We need to encourage ourselves to be more focus on our hand work and other things that is bringing food to our table so that we will continue smiling to prove the government wrong that dey cannot frustrate our life in dis country.
|
|
|
|
Asiska02
|
|
July 27, 2023, 10:00:50 PM |
|
Omo the country hard, I no go lie, to make am for this country na die. I don tire to complain, the price of fuel no de reduce at all, we just de lived as if we no de live, this country na wahala full am. People de para because money no de, the government self no even de look our faces, instead they keep embezzlement of public funds for their selfish interests, our politicians de always jakpa when things don hard for the country, and na still dem go come out make we cast our vote when election time come. Perhaps make we hope for the very best because God dey.
Your last statement says it all “perhaps make we hope for the very best because God dey”. This is a statement many citizens don’t believe in any more. They’ve totally lost hope and confidence in this country to be better again but that’s not how it’s suppose to be. No matter the circumstances and hardship we face in this country, we don’t have any other country asides this and it is we ourselves that can make it become a better and condusive place for us all to live in. Despite the complain and hardship faced by many Nigerians, some people still don’t feel it and they’re still living their normal life, not because they’re not affected but because they’ve lost total dependency on the government and found a way to fend for themselves. These are not political people, but just a patriot Nigerian that have prayed for a better nation day and night but couldn’t help to make himself useful to himself and the family first. We are talented, let’s not wait for the government to intervene first if we have other means of helping ourselves. The country is comfortable to live in if you abide by the rules and regulations and not take part in illegal activities. The cost of living here is still considerable than other countries most of our people run to for a greener pasture. As we continue to pray for a better nation, let’s strive to make ourselves useful for the nation and our family too.
|
| Duelbits | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | TRY OUR UNIQUE GAMES! ◥ DICE ◥ MINES ◥ PLINKO ◥ DUEL POKER ◥ DICE DUELS | | | | █▀▀ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █▄▄ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | | ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ KENONEW ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ | ▀▀█ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ ▄▄█ | | 10,000x MULTIPLIER | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ |
[/tabl
|
|
|
Sexylizzy2813
|
|
July 28, 2023, 06:04:39 AM |
|
Even if you like pray from now till tomorrow this government go make sure say them get all the things then lose for last election before them go rest, that's if them go gree rest oh. The only prayer I go advise make we pray nah to get long life and good health also make our hustle dy work wella, because as e be so this countri be like push and start wey nothing dy function well. All the news wey we dy hear no nice at all and as e dy vex us nah so e dy favor the government their pockets so if you say wan mention election again I see am as one yeye idea wey no go work, so me I go say make we no tire for this countri but make we tire for the bad eggs wey dy inside.
|
|
██ ██ ██████ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ██████ ██ ██ | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ | ██████████████ THE #1 SOLANA CASINO
██████████████ | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | [ [ | 5,000+ GAMES INSTANT WITHDRAWALS | ][ ][ | HUGE REWARDS VIP PROGRAM | ] ] | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ | ████████████████████████████████████████████████ PLAY NOW ████████████████████████████████████████████████ | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ |
|
|
|
Kodec5
Jr. Member
Offline
Activity: 56
Merit: 12
|
|
July 29, 2023, 07:35:22 AM |
|
With the current situation this country dey now e dey pain me enter blood, just see the way things be now for this country nothing dey move forward. The politicians are getting wealthier every day why the citizens are left with nothing. Now just try move around families wey dey eat 3x a day before now na only once even where u suppose pay transportation go u get trek cos of price of fuel and we go call am exercise. Nna only God fit survive us for this country I no dey look or expect any thing from government I just dey face my job reduce this country pressure from u head
|
|
|
|
Stable090
|
|
July 30, 2023, 05:47:05 PM |
|
Omo the country hard, I no go lie, to make am for this country na die. I don tire to complain, the price of fuel no de reduce at all, we just de lived as if we no de live, this country na wahala full am. People de para because money no de, the government self no even de look our faces, instead they keep embezzlement of public funds for their selfish interests, our politicians de always jakpa when things don hard for the country, and na still dem go come out make we cast our vote when election time come. Perhaps make we hope for the very best because God dey.
Nigeria don tire everybody, things just dey hard anyhow on a daily basis, everybody wan japa but e no dey possible, all of us no fit japa commot for country, so we wey dey make we just dey rugged am dey go one day we go make am. Make we just dey hustle( legit hustling) and we go make am. D current administration don enter and him don commot subsidy already, prices of things just dey increase anyhow but since him just dey enter make we see Wetin him go do, make we give am time. Because me I still get believe say before things go better for dis country we go see shege first, nobody go just come fix Nigeria easily, things don too spoil pass normal, and one person no fit fix dis country because if president no corrupt and people wey dey under am corrupt nothing go still change, and most people get corrupt mindset now even we youth, na just few of us get clean mind. I no dey even complain about our politicians again, because we sabi d once wey no good and d few once wey good among them, but we still decide to vote for d once wey no good, so na all of us go see shege together now. Election time go reach dey go come dey share small small money give us we go forget all d shege wey we don see we go still vote for them again. Make we wise up make we no dey vote for party again, both pdp, Apc and Lp get better people and bad people for inside, make we dey vote for people and not party.
|
|
|
|
RahimNda
Newbie
Offline
Activity: 20
Merit: 1
|
|
August 06, 2023, 06:26:44 AM |
|
Like seriously this country Is not moving forward.example Of fuel subsidy in the country at list 50% of the money the Citizens of these country should benefit from it,example Like construction of good rords,good facilities to the school Paying of good salaries to civil servants.
|
|
|
|
Best-mary
Jr. Member
Offline
Activity: 280
Merit: 8
BTC Lover|Crypto Educator| We Grow by Learning!
|
|
August 06, 2023, 09:17:47 AM |
|
Omoh nowhere soft again. All man dey vex, but God dey. If no be garri wey dey keep man pikin alive, how we go survive. True true my country people strong. No be everybody fit dey smile for street as things take be now
|
I believe in Crypto| BTC Analyst| Trader in good Cex (Bitget and Binance)
|
|
|
Joyce ukata
Newbie
Offline
Activity: 36
Merit: 0
|
|
August 22, 2023, 07:08:42 PM |
|
Omo na true the country dn hard. Our government just d loot our treasures anyhow. The poor masses d complain d suffer they no care. I pray that one day the Nigeria of our dream go come to past.
|
|
|
|
Marykeller
|
|
August 24, 2023, 05:33:22 PM |
|
The issue with us Naija people be say we too dey greedy and anxious for Naija to get better now na dis kind of things we lack it suppose to have been since when dey go comot dis subsidy of fuel but nobody wan do am now d new president dey start from scratch dats security and fuel aspect even food so e go hard first but Sha na true every president na behave dsame but as dis man wan start now make we hope for the best
Wetin else wey we go do, if not to hope for the best for each government wey come on board to lead us. Even the past government wey led us to this one, no be as wey take hope for the best from the beginning of em tenure to his end(8 years), did our hope for the best later come to our end? I believe sae your answer go be no. You see as this our country d so, nothing seems to be alright. Day by day, poverty and hardship d on increase and the government are not doing anything about am. Check out the amount(5 billion naira) wey FG bring out to caution the removal of fuel subsidy for the whole 36 states, make you and I just d look how the sharing formula of the palliative go be. Whether we go get a single penny from am. The huge money wey d FG brought out, go still end for our corrupt politicians hand. At the end, dem go tell us one or two stories of how them share am. And you think sae, for this our country make we hope for the best. Abegy that best of a thing no d happen anytime soon. You better begin to prepare yourself financially for the worst that is about to happen. Na my yarning be this, from me to you. So that you go remove your mind from that of your so-called "hope for the best'' because nothing like that go happen for this Tinubu regime
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
Nheer
|
|
August 26, 2023, 02:53:31 PM |
|
Omo the country hard, I no go lie, to make am for this country na die. I don tire to complain, the price of fuel no de reduce at all, we just de lived as if we no de live, this country na wahala full am. People de para because money no de, the government self no even de look our faces, instead they keep embezzlement of public funds for their selfish interests, our politicians de always jakpa when things don hard for the country, and na still dem go come out make we cast our vote when election time come. Perhaps make we hope for the very best because God dey.
Everything about this our country de wrong and i no go lie na two things de give me joy wey de make me forget how bad the country be, numba 1 na dis forum and d second thing na d football wey i de play. Anytime i de dis forum e de be like say i no gt worries for dis and same thing goes to wen ever i de inside field de ply ball i de forget about my worries. This country now just de God hand, na only God fit change things for us like dis because we de always get hope say wen new government enter sit things go change but everything jus de worse de go. If i remember how things be for obansanjo i time i go con de wish say make things still de like e de that time but still we bin de complain say him no try and naso another person enter power wey him con even worse pass am. Make we just de pray make God help us because na only him fit help us like dis.
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
Smartvirus
Legendary
Offline
Activity: 1610
Merit: 1151
Playbet.io - Crypto Casino and Sportsbook
|
|
August 27, 2023, 08:45:18 PM |
|
The issue with us Naija people be say we too dey greedy and anxious for Naija to get better now na dis kind of things we lack it suppose to have been since when dey go comot dis subsidy of fuel but nobody wan do am now d new president dey start from scratch dats security and fuel aspect even food so e go hard first but Sha na true every president na behave dsame but as dis man wan start now make we hope for the best
Believe me, our naija people them Dey try. We be survivors and you can tell from the plenty system for the country way no Dey work but still, you go find people way dey try there best to see through all the hardship and make a life for themselves. I no go deny say greed no follow for watin make us dey behind as e be so but, I no see any other nation way no get greedy people amongst them kwa. E no really worst for here like we like to think na just say, our own, we no sabi cover am like other people dey do. We leave am upon way be say, people go know say this thing no good but, we no fit do anything about am. Na evidence of a broken system and if we no fix the system, we no fit give justice to the ills for our society. Country way judicial system no dey punish offenders as them deserve, watin you go expect!
|
|
|
|
Wiwo
|
|
August 27, 2023, 09:07:27 PM |
|
The issue with us Naija people be say we too dey greedy and anxious for Naija to get better now na dis kind of things we lack it suppose to have been since when dey go comot dis subsidy of fuel but nobody wan do am now d new president dey start from scratch dats security and fuel aspect even food so e go hard first but Sha na true every president na behave dsame but as dis man wan start now make we hope for the best
Believe me, our naija people them Dey try. We be survivors and you can tell from the plenty system for the country way no Dey work but still, you go find people way dey try there best to see through all the hardship and make a life for themselves. I no go deny say greed no follow for watin make us dey behind as e be so but, I no see any other nation way no get greedy people amongst them kwa. E no really worst for here like we like to think na just say, our own, we no sabi cover am like other people dey do. We leave am upon way be say, people go know say this thing no good but, we no fit do anything about am. Na evidence of a broken system and if we no fix the system, we no fit give justice to the ills for our society. Country way judicial system no dey punish offenders as them deserve, watin you go expect! The problem of Nigeria is no longer greedy politicians, but we are faced with a more deadly problem which is the problem of leadership bankruptcy, This is a situation where politicians recruit and regroup themselves just to rotate the system around themselves even though they are aware of the inability to deliver at that position due to lack of intellectual capacity to design a developmental partway for both themselves, family and the country at large. This has become the virus that has thorn Nigeria's development apart and this virus is bigger than greed, and corruption put together.
|
|
|
|
|