|
Lembo69
|
 |
July 13, 2025, 06:06:34 PM |
|
I have a questions? what are the things newbies should do to earn more merit, and what is the advantages of merit, also and also what should encourage the newbies to get more post.we are new in the forum so we still need, some guide so that we can meet up with our daily post.
E no get anything like "daily post", as a newbie wey no even dey campaign, no be must say you go dey steadily make posts, as a newbie reading better pass posting, because the more you read, the more you go dey learn wetin to post from what you read. E get wetin i notice say e dey affect newbies, and the thing is, dem dey rush, dem wan grab everything in a day, no go dey look some users wey still dey new but dem get penty merits, mind you that knowledge dey different and e get people wey dey understand things faster than others. Having said that, the best way to take get merits na if you get to learn about Bitcoin and the forum too, e go help you to dey make high quality posts, and na posts like that they give merits. The advantage of merit be say you go use am rank up, and as you rank up dey enjoy yourself for forum, you go fit join signature campaign they earn incentives from your contribution to the forum. Na true, di best way for newbies to take get merits and rank up na to learn about bitcoin, follow forum rules and di most important na to try to focus on making quality posts. Di only thing wey i go fit add from my small experience for di forum na for dem to get patience, because as a newbie or member, you fit to de try make quality posts, but merits no de come like dat. So for me, na just to de continue learning and making quality posts, gradually merits go come, because if new members focus more on merit and e no de forthcoming, na big discouragement be dat. E go also de good if our senior members go de encourage di low ranked members for our local board with merits from time to time, if dem see quality posts from di upcoming ones. Except for a few members like Oga Brainboss, most ranked up members for dis our Nigeria board no de encourage and support new members with merits. Na my own experience and opinion be dat. Your point is logical. I am also a newbie and if someone gives me merit after seeing my post, it increases my enthusiasm for my work. And when legend members explain the guidelines in code, it becomes easier to know and understand those things. However, I am more concerned about whether my posts are of quality than qualifications. Sometimes I worry that I have gone beyond the rules. However, many thanks to the legend members because they are a learning medium for newbies like us. We try to learn by following them. But we are more hopeful that they will help us learn about the forum in a more easy way.
|
|
|
|
|
Alince
Newbie
Offline
Activity: 6
Merit: 0
|
 |
July 15, 2025, 09:07:26 AM |
|
Greetings all, as a newbie what is required for a newbie to do. How many post is required from a newbie daily, how can one gain merit. Is it just post about Bitcoin that gives merit.
|
|
|
|
|
Charles-Tim (OP)
Legendary
Offline
Activity: 2212
Merit: 6275
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
|
 |
July 15, 2025, 12:21:42 PM |
|
Greetings all, as a newbie what is required for a newbie to do. How many post is required from a newbie daily, how can one gain merit. Is it just post about Bitcoin that gives merit.
Read the OP posted of this thread: https://bitcointalk.org/index.php?topic=5462934.msg62680420#msg62680420If you want to earn merit, be useful on this forum, be active and post good. It can be like hard for newbies to earn merit, but once they a newbie earn few merits, he would have understood the forum a little already and he will earn more merits. Let your first aim on this forum be about learning and contributing useful posts.
|
| ..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
|
Sexylizzy2813
|
 |
July 15, 2025, 10:51:01 PM |
|
Greetings all, as a newbie what is required for a newbie to do. How many post is required from a newbie daily, how can one gain merit. Is it just post about Bitcoin that gives merit.
Read the OP posted of this thread: https://bitcointalk.org/index.php?topic=5462934.msg62680420#msg62680420If you want to earn merit, be useful on this forum, be active and post good. It can be like hard for newbies to earn merit, but once they a newbie earn few merits, he would have understood the forum a little already and he will earn more merits. Let your first aim on this forum be about learning and contributing useful posts. But you know say e get plenty newbies wey don waka plenty places and them understand things for this Forum but shi shi merit dey hard to get from our area instead na international board wey them dey post dey acknowledge them dey throw them merit...you know that one? E bad say we only dey good at advising the newbies but to appreciate the little wey them sabi to keep them here na very hard something. Charlie, e get plenty things una wey be post holders for the Forum and for our board suppose do to keep everybody here I mean with the newbies and others wey decide to avoid this place, before you know them go come back. Power wey enter una hand make una no use am against each other...our own na to look how una go handle this our board. Me I go advise if una go take am oh, make every of una wey be merit source and moderators try to do something different and special for this place, leave wetin the next person dey talk and e go better. Make we too go outside learn from these away people and bring the knowledge and ways them dey do things for this our board and una go see how the moto wey we all enter go take us higher than how we dey now. Support PIGIN For Our Local Board...
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
Charles-Tim (OP)
Legendary
Offline
Activity: 2212
Merit: 6275
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
|
 |
July 15, 2025, 11:39:18 PM |
|
@Sexylizzy2813 It is not bad if newbies earn merits from the general boards, I am also sending merits to those people on the general boards. What that is most important is for them to post good and rank up.
If a newbie post good, I will merit him or her. I will try and do something about it but the newbie should post better so that he or she can be noticable.
Right now my smerit has finished and I have only 4 earned smerits left.
|
| ..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
|
Sexylizzy2813
|
 |
July 16, 2025, 02:30:07 AM |

I get wetin you talk but una wey be sources get big things to do because if you look well, you go know say this our local board dey fall apart and we also need to be ourselves if you get wetin I mean. Like I talk before una need to set up one better standard so that the joy wey been dey here go come back and at the same time people go rush come dey post here. About your smerit na una know how to get and make good use of am, make una still put head together dey work because if una start to do things the way our politicians dey do, things go go side ways. Well e still good for wetin you talk, about newbies to drop meritable post, e hard but everybody need to dig deep to bring out the best in them and if una see any newbie wey no get things right nothing spoil if you PM am correct am to make am try well next time. Support PIGIN For Our Local Board...
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
Charles-Tim (OP)
Legendary
Offline
Activity: 2212
Merit: 6275
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
|
 |
July 16, 2025, 08:22:12 AM |
|
I get wetin you talk but una wey be sources get big things to do because if you look well, you go know say this our local board dey fall apart and we also need to be ourselves if you get wetin I mean.
You are getting this wrong. According to the stat, this local board is not falling apart. Or you can prove it with stat. About your smerit na una know how to get and make good use of am, make una still put head together dey work because if una start to do things the way our politicians dey do, things go go side ways.
Politicians like? I do not understand. I give merit to posts that qualify for it.
|
| ..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Alince
Newbie
Offline
Activity: 6
Merit: 0
|
 |
July 18, 2025, 11:18:00 AM |
|
Greetings, I say make I ask OoHhh!! Base on my study and what I have read here. I see say na who Post better thing get get merit for him Post. So what kind of post exactly dey attract this merit. Is there a standard for which the post Most be to attain the merit been given. What's are the requirements for a post to earn merit. I sincerely do need responses. Many thanks.

Make e no be like say this post to get merit na big thing...my brother the only thing you need to understand be say to get merit for post na only if you post wetin make sense. And e get how your post go be wey even Charlie no go merit you because to am the post to enter him eyes and na another random person go see that post merit you so this post this and that I see am as personal choice but always do your best to get better information to share and make you arrange am well, na the key to get wetin you dey find...e no hard just talk wetin your mind tell you but make e dey on point. Support PIGIN For Our Local Board...
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
Charles-Tim (OP)
Legendary
Offline
Activity: 2212
Merit: 6275
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
|
 |
July 21, 2025, 09:15:53 AM |
|
So what kind of post exactly dey attract this merit. Is there a standard for which the post Most be to attain the merit been given. What's are the requirements for a post to earn merit. I sincerely do need responses. Many thanks.
Just pay attention to posts that are being merited. Bring useful contents on this forum. Also let your posts be constructive and thoughtful. Read what those that are receiving merit are posting, know their styles and emulate them to become better.
|
| ..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
|
Tonimez
|
 |
July 23, 2025, 07:28:20 AM |
|
Greetings, I say make I ask OoHhh!! Base on my study and what I have read here. I see say na who Post better thing get get merit for him Post. So what kind of post exactly dey attract this merit. Is there a standard for which the post Most be to attain the merit been given. What's are the requirements for a post to earn merit. I sincerely do need responses. Many thanks.
Make e no be like say this post to get merit na big thing...my brother the only thing you need to understand be say to get merit for post na only if you post wetin make sense. And e get how your post go be wey even Charlie no go merit you because to am the post to enter him eyes and na another random person go see that post merit you so this post this and that I see am as personal choice but always do your best to get better information to share and make you arrange am well, na the key to get wetin you dey find...e no hard just talk wetin your mind tell you but make e dey on point. Support PIGIN For Our Local Board...This is correct but in addition, I go still advise you say make you dey try comot mind for merit when you dey make your post. Make your aim be to make a good post wey make sense instead of to dey reason how many merit you wan collect for the post. A random merit source fit come around one day even if na weeks after you don forget the post, he go read am come see say e make sense and he go run you merit. So the first thing na make you dey target to make better post first, e fit get merit anyday. Meriting post na based on how much sense e make to that particular merit donor, e no get any written standards for how they go take dey give merit but they no just want make people dey too relaxed. So before you post, you think we'll about wetin you wan talk, and if you no dey sure, you find means read about am first so that if you make the post, e go make more sense. Welcome to NLB.
|
|
|
|
Liocen
Member

Offline
Activity: 77
Merit: 26
|
 |
July 28, 2025, 02:18:45 PM |
|
Greetings, I say make I ask OoHhh!! Base on my study and what I have read here. I see say na who Post better thing get get merit for him Post. So what kind of post exactly dey attract this merit. Is there a standard for which the post Most be to attain the merit been given. What's are the requirements for a post to earn merit. I sincerely do need responses. Many thanks.
Make e no be like say this post to get merit na big thing...my brother the only thing you need to understand be say to get merit for post na only if you post wetin make sense. And e get how your post go be wey even Charlie no go merit you because to am the post to enter him eyes and na another random person go see that post merit you so this post this and that I see am as personal choice but always do your best to get better information to share and make you arrange am well, na the key to get wetin you dey find...e no hard just talk wetin your mind tell you but make e dey on point. Support PIGIN For Our Local Board...This is correct but in addition, I go still advise you say make you dey try comot mind for merit when you dey make your post. Make your aim be to make a good post wey make sense instead of to dey reason how many merit you wan collect for the post. A random merit source fit come around one day even if na weeks after you don forget the post, he go read am come see say e make sense and he go run you merit. So the first thing na make you dey target to make better post first, e fit get merit anyday. Meriting post na based on how much sense e make to that particular merit donor, e no get any written standards for how they go take dey give merit but they no just want make people dey too relaxed. So before you post, you think we'll about wetin you wan talk, and if you no dey sure, you find means read about am first so that if you make the post, e go make more sense. Welcome to NLB. When a person is a student, he is not paid because he went there to learn. A teacher gets paid because he teaches. As a newbie, I think that the more time I spend on the forum and the more information I absorb, the more merit I get because someone is giving me a lot of information for free. When I am on the Bitcoin forum, I can absorb information and share it with everyone, and if that information is important to the forum members, I will get merit from it. Merit seems like a scam to me before I have the qualifications.
|
|
|
|
|
|
Amphenomenon
|
 |
August 06, 2025, 01:29:44 PM |
|
Whaoo this is so wonderful, thank you boss for this update
This is a wrong way for quoting especially since others has been quoted or mentioned on the post you quoted, through this we all have alerted by your comment/reply. This link and other links mentioned on the thread will be helpful for you in having an understanding of posting properly https://bitcointalk.org/index.php?topic=5546618.msg65478532#msg65478532
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
|
POPOLUV
|
 |
August 25, 2025, 12:05:55 PM |
|
Greetings, I say make I ask OoHhh!! Base on my study and what I have read here. I see say na who Post better thing get get merit for him Post. So what kind of post exactly dey attract this merit. Is there a standard for which the post Most be to attain the merit been given. What's are the requirements for a post to earn merit. I sincerely do need responses. Many thanks.
If you know that you are now familiar with the forum and local board rules and can actually obey all the rules that means you don't have anything to worry about when it comes earning merit within the forum and local board because it is very simple in earning merit, all you need to do is quality post, let me break what i meant by making a quality post, let me assume that you are contributing to any discussion within the forum and local board your contribution to that discussion should meaningful that can convince the reader the points you are trying to make in that particular topic, so once you develop the habit of making a quality post and contributing with convince ideas, you will start earning merits in every of your posts.
|
|
|
|
|
|
| R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | | | 4,000+ GAMES███████████████████ ██████████▀▄▀▀▀████ ████████▀▄▀██░░░███ ██████▀▄███▄▀█▄▄▄██ ███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███ ██░░░░░░░░█░░░░░░██ ██▄░░░░░░░█░░░░░▄██ ███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ | █████████ ▀████████ ░░▀██████ ░░░░▀████ ░░░░░░███ ▄░░░░░███ ▀█▄▄▄████ ░░▀▀█████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀ | █████████ ░░░▀▀████ ██▄▄▀░███ █░░█▄░░██ ░████▀▀██ █░░█▀░░██ ██▀▀▄░███ ░░░▄▄████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀ |
| | | | | | | | | ▄▄████▄▄ ▀█▀▄▀▀▄▀█▀ ▄▄░░▄█░██░█▄░░▄▄ ▄▄█░▄▀█░▀█▄▄█▀░█▀▄░█▄▄ ▀▄█░███▄█▄▄█▄███░█▄▀ ▀▀█░░░▄▄▄▄░░░█▀▀ █░░██████░░█ █░░░░▀▀░░░░█ █▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄█ ▄░█████▀▀█████░▄ ▄███████░██░███████▄ ▀▀██████▄▄██████▀▀ ▀▀████████▀▀ | . ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀ ███▀▄▀█████████████████▀▄▀ █████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀ ███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄ █████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀ ████████████░███████▀▄▀ ████████████░██▀▄▄▄▄▀ ████████████░▀▄▀ ████████████▄▀ ███████████▀ | ▄▄███████▄▄ ▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄ ▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄ ▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄ ▄██▀▄███░░░▀████░███▄▀██▄ ███░████░░░░░▀██░████░███ ███░████░█▄░░░░▀░████░███ ███░████░███▄░░░░████░███ ▀██▄▀███░█████▄░░███▀▄██▀ ▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀ ▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀ ▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀ ▀▀███████▀▀ | | OFFICIAL PARTNERSHIP SOUTHAMPTON FC FAZE CLAN SSC NAPOLI |
|
|
|
Pauldesaints
Jr. Member
Offline
Activity: 184
Merit: 5
|
 |
September 02, 2025, 04:27:52 PM |
|
Can you throw more light on how to stake Bitcoin address and where to read up the rules of the forum. Thank you
|
|
|
|
|
Charles-Tim (OP)
Legendary
Offline
Activity: 2212
Merit: 6275
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
|
 |
September 03, 2025, 09:33:21 AM |
|
Can you throw more light on how to stake Bitcoin address and where to read up the rules of the forum. Thank you
You can stake your bitcoin address on this thread: https://bitcointalk.org/index.php?topic=996318. Know that you should sign a bitcoin message with the address that you want to stake. You can read the forum news from here: https://bitcointalk.org/index.php?topic=5430885.0. About the rules, you can see it pinned to the three boards that we have on this local board. Next time you can visit it on the pinned thread.
|
| ..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Pauldesaints
Jr. Member
Offline
Activity: 184
Merit: 5
|
 |
September 04, 2025, 10:48:27 PM |
|
This is very beautiful and vital information you have shared especially to some of us who are still newbie.i was confused the moment I gained access to the platform.someone guiding me is very far and a busy person.but with these information,I heavied a sign of relive and I beg you, it assisted me to work comfortably. Thanks you very much,I do appreciate your kind gesture.
|
|
|
|
|
100steeze
Jr. Member
Offline
Activity: 34
Merit: 1
|
 |
September 08, 2025, 06:28:04 PM |
|
I have a questions? what are the things newbies should do to earn more merit, and what is the advantages of merit, also and also what should encourage the newbies to get more post.we are new in the forum so we still need, some guide so that we can meet up with our daily post.
E no get anything like "daily post", as a newbie wey no even dey campaign, no be must say you go dey steadily make posts, as a newbie reading better pass posting, because the more you read, the more you go dey learn wetin to post from what you read. E get wetin i notice say e dey affect newbies, and the thing is, dem dey rush, dem wan grab everything in a day, no go dey look some users wey still dey new but dem get penty merits, mind you that knowledge dey different and e get people wey dey understand things faster than others. Having said that, the best way to take get merits na if you get to learn about Bitcoin and the forum too, e go help you to dey make high quality posts, and na posts like that they give merits. The advantage of merit be say you go use am rank up, and as you rank up dey enjoy yourself for forum, you go fit join signature campaign they earn incentives from your contribution to the forum. This is true fact. I have leant a lot not by posting, but by reading how reasonable people post. For what I learnt so far, I have seen that not all post made by members are quality post most of them are of low quality, and I can never jump into a discussion without understanding what the discussion or conversation is all about, I need to flow with commenting members so I can learn from them, at times the discussion might looks strange, for this reason, I will decide not to be involved in the discussion so I won't say anything off key. In doing so I learn so many new things I haven't heard or understood for a while. Instead of me posting or commenting I will just take my time to read and gain knowledge instead. My major aim of being a member of this forum is to get enough knowledge on Bitcoin and it related, so I will not be a victim of scammers out there.
|
|
|
|
|
Charles-Tim (OP)
Legendary
Offline
Activity: 2212
Merit: 6275
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
|
 |
September 10, 2025, 02:21:44 PM |
|
Thanks for this information, your teeth complete
It is better you come to this forum to first learn and also study the way people are posting. These are very important if you want to stay long on this forum and rank up. If you continue to post like this, your posts will only be seen as spam and they will be reported so that they can be deleted so far people do not see it useful.
|
| ..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
|
POPOLUV
|
 |
September 18, 2025, 08:43:54 PM |
|
Thanks for this information, your teeth complete
It is better you come to this forum to first learn and also study the way people are posting. These are very important if you want to stay long on this forum and rank up. If you continue to post like this, your posts will only be seen as spam and they will be reported so that they can be deleted so far people do not see it useful. Sir i totally appreciate this beautiful and peaceful advise that you have given out, I'm always glad to see when boss like people of your caliber to issue out a word of advice and guidance how to go within the forum, this useful information is always open for every naija local board newbies should always refer to learn more and get some points from reading several posts around the local board which will be very helpful to this are still coming, and which i will personally recommend all the oga them that have make it possible for our local board stand this strong and always making out time to put in the moving train, so that we can not fall victim in any of the forum rules, and which i know as newbie is that easy but you guys have to putting in your best not be reported in any ways in this forum.