Bitcoin Forum
May 02, 2024, 10:45:49 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
Author Topic: Make we help our self  (Read 436 times)
Broadanbig
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 448
Merit: 117



View Profile
September 03, 2023, 11:06:00 PM
 #21

My country people I hail una. I just dey pass by see say fight want begin here so I say make I clear well come see for myself. I no want to cap too much here but the truth be say all these dust wey we dey raise here no make sense at all. E get the talk wey say " United we stand divided we fall" if we begin fight and quarrel each other here now how we want take grow now?  How we want take claim our right here now wey e be say we dey agitate for merit source and childs board. If dem come see wetin dey happen una think say dem go reason us again.  Dem go say we no dey together and go think say the board dey one sided wey go warrant doubt. See abeg make we maintain peace, unity and orderliness here so that we go move ahead ahead to achieving our goals. One love keeps us together. Let love lead.
Make I use this opportunity salute our very own strong force them oga CryptopreneurBrainboss, igebotz, Charles-Tim, Fivestar4evermvp, Mpamaegbu and others wey dey try to make sure say Naija board stand. Una too much.


1714689949
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714689949

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714689949
Reply with quote  #2

1714689949
Report to moderator
Remember that Bitcoin is still beta software. Don't put all of your money into BTC!
Advertised sites are not endorsed by the Bitcoin Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction.
1714689949
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714689949

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714689949
Reply with quote  #2

1714689949
Report to moderator
Dzwaafu11
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 518
Merit: 328



View Profile WWW
September 04, 2023, 06:54:24 AM
Merited by hugeblack (1)
 #22

When i dey read some people post the thing dey sound me like sey Dem they speak correct English but this our local board na pidgin English wey dey us talk here, make our people dey use pigeon dey talk here so that wey from naija go dey understand weitin we dey cap well well, if we wan use english talk, some oyibo dey read wetin we dey talk and some of Dem dey no watsup when we talk, so is good make we make sure sey the tins we talk e plenty for our pidgin pass the one wey we use corit English talk, this Tori wey I come tell my brother's and sisters wey dey there.

The local board no force anybody to speak the correct English, wetin they be say they don talk this matter both the two you guy speak anyone you like some people they wey no sabi pidgin English, therefore we no go force anybody say make them they speak pidgin English and normally anybody wey sabi pidgin English even if him no sabi the correct English person him go understand wetin another person they talk so make e just be as e they like this. So no be issue make we anyone wey we like eve me some times I dey mix am both two.


Quote
Another tin wey dey important we wey b naija people suppose dey do, na to help our country people make dem grow becuz na una people go still help dem to grow, we no go expect make person wey from another country dey carry una brothers and sisters along, make una dey try dey show love the wey brainboss dey show people love for the community, make una know sey injury to one is injury to all, and when we urinate together it will come outside foam.

If you wan rely for local board thinking that na for local board you go grow up for forum you wan miss road bedat na, other boards they wey be say if you do well you go get merits and naija local board na obvious say we lack merit wey we go use help each other so if merit no they wetin u think say we go use help each other bcuz if na topic to  teach one another them they for dix board so nothing remain, we fit go other place and focus we go grow for there.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT|
4,000+ GAMES
███████████████████
██████████▀▄▀▀▀████
████████▀▄▀██░░░███
██████▀▄███▄▀█▄▄▄██
███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███
██░░░░░░░░█░░░░░░██
██▄░░░░░░░█░░░░░▄██
███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
▀████████
░░▀██████
░░░░▀████
░░░░░░███
▄░░░░░███
▀█▄▄▄████
░░▀▀█████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
░░░▀▀████
██▄▄▀░███
█░░█▄░░██
░████▀▀██
█░░█▀░░██
██▀▀▄░███
░░░▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
|
██░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░██
▀█▄░▄▄░░░░░░░░░░░░▄▄░▄█▀
▄▄███░░░░░░░░░░░░░░███▄▄
▀░▀▄▀▄░░░░░▄▄░░░░░▄▀▄▀░▀
▄▄▄▄▄▀▀▄▄▀▀▄▄▄▄▄
█░▄▄▄██████▄▄▄░█
█░▀▀████████▀▀░█
█░█▀▄▄▄▄▄▄▄▄██░█
█░█▀████████░█
█░█░██████░█
▀▄▀▄███▀▄▀
▄▀▄
▀▄▄▄▄▀▄▀▄
██▀░░░░░░░░▀██
||.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀
███▀▄▀█████████████████▀▄▀
█████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀
███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀
███████████░███████▀▄▀
███████████░██▀▄▄▄▄▀
███████████░▀▄▀
████████████▄▀
███████████
▄▄███████▄▄
▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄
▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄
▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄
▄██▄██████▀████░███▄██▄
███░████████▀██░████░███
███░████░█▄████▀░████░███
███░████░███▄████████░███
▀██▄▀███░█████▄█████▀▄██▀
▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀
▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀
▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀
▀▀███████▀▀
OFFICIAL PARTNERSHIP
FAZE CLAN
SSC NAPOLI
|
Maestro75
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 1918
Merit: 329



View Profile WWW
September 04, 2023, 07:02:54 AM
 #23

This is a local board; our culture and traditions must be honored. Slander against older members will not be tolerated. In our communities, we respect our elderly, and the same must be maintained here. A member with a higher rank than you is your elder and must be respected, and the same respect must be shown to the younger members.

Criticism is allowed BUT must be backed with obvious facts.

This is against rule No.2

  • 2. Be respectful and polite towards others. Avoid using offensive language or making personal attacks.

I no see anything bad for wetin Onyeeze talk there. Na observation weh him make.

Big bros Igebotz, I no gree that one weh you talk say if person pass you for rank that person na your elder. How that one go come work. If we want to deh rate that kind elder thing for here e supposed be person weh even first you register here. But here na forum and anonymous one self so we no fit talk who senior who here for real life. Make we just maintain respect for everybody. No look anybody face. I called you big bros because you register before me, no be because you pass me for rank and na so e suppose be. No disrespect to you or anyone but I don observe say some high ranked fellow countrymen deh like intimidate others and that one no good. I know say no be everybody go merit your post no matter how good weh e deh. Them go read and pass, that one no be problem.
Sexylizzy2813
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 560
Merit: 418



View Profile
September 04, 2023, 11:30:04 PM
 #24

E get wetin dey some of una for mind but to dump am here dy hard una bad bad.
If you get issue with person go the person DM abi PM make una settle but if una no fit oya make una continue to yeye una self here, see fine topic nah... Una dy here dy do the opposite.
OP, you wey light fire for here e be like you no too dy visit your own piple but that no be the case, make una settle this Yama Yama fast fast...
Na becos of lack of togetherness nai dy make some piple wey I dy see here before wen I newly come nondy near here again...
My contri piple make una use una tongue count una teeth.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
EluguHcman
Full Member
***
Online Online

Activity: 322
Merit: 146



View Profile WWW
September 05, 2023, 02:04:52 AM
 #25

Aha. I conquor, everything u say I conquor! my brother u shark alcohol oh.... 😊
My people, sometimes eehh, e dey be like some of us dey take alcohol before them think or post, by then e go 1st sound funny but deep inside, the messages carry a reality belle.
Local na local and we supposed do am on the local way no be say the 9ja forum na for only 9ja people but for a purpose to roll on a general language all of us as local people fit cope with otherwise, I believe people surrounding our territory way dey speak pidgins also dey here as long na comfortable language for them.

This post reminds me on several occasions way be say I feel to express somethings out publicly but I dey mostly look down of the thoughts like e no go get values or impress the masses then I go just let am die within me back but before you know.... Boom. 1 jagabam go from nowhere pour out those expressions u feel e go be nonsense to the people & u go just dey see as e dey drag public interests with attentions. I talk this bcuz b4 this post dropped down, I feel same expression and looked down on am but however, nothing sweet like when person dey speak ur mind without a whispering.

Up 9ja pidgins for life.... Na wetin dem take commonly recognizes as we language so no forming to flow on with am. Thanks OP, more greases to the boss Brainboss for his encouragements towards what we dey best  recognized for.

Majestic-milf
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 798
Merit: 589



View Profile
September 07, 2023, 01:32:26 AM
Merited by sokani (2)
 #26

I am hoping to start seeing your posts on Nigeria local board. Make your Pidgin useful.
I commend this approach, @Charles-Tim. E show say you nah OG for the game

@Onyeeze, I no expect you to para begin cap careless if wetin him dey talk truth dey becos e no insult you, e just make a clear observation. Them say charity nah girl Pikin wey dem born for house. If you no dey practice wetin you dey preach, then how you wan dey convincing to your listeners?
Your topic na "make we help ourselves" nah this behavior you put up wey go help?
If you no fit take constructive criticism, I wonder how you go take give am. This world dey small and no matter were we find ourselves, try respect the next person. You no fit lead if yoh no follow...

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
Smartgoat
Jr. Member
*
Offline Offline

Activity: 78
Merit: 6


View Profile
September 07, 2023, 02:06:21 AM
 #27

E sweet me wellar when person tell me say make I come here come dey post and comment. when I reach here come see say na piggin wah everybody dey use. my mind come sweet me wellar and na we we come dey here I like am . I come see say we dey help ourselves here to grow for this forum. make God bless the person wah bring this idea of this place. all of una done see say, I be new person for here and I need help from all of una for me to use grow for here. abeg brainboss and others make una help me may I for take grow for forum. God go bless una as una go help me grow for here.
Nheer
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 462
Merit: 500



View Profile WWW
September 07, 2023, 10:04:12 AM
Merited by hugeblack (2), Riginac111 (2)
 #28

When i dey read some people post the thing dey sound me like sey Dem they speak correct English but this our local board na pidgin English wey dey us talk here, make our people dey use pigeon dey talk here so that wey from naija go dey understand weitin we dey cap well well, if we wan use english talk, some oyibo dey read wetin we dey talk and some of Dem dey no watsup when we talk,
OP by now you suppose don sabi a lot about the forum and this Local board but e go de do me like say you no really know much about am as i de think. During the early days wey dem wan start something about where naija people fit de relate dem get some rules wey dem don set aside and we know say any gathering wey no get rules no de last. So dem come to conclusion say make pidgin and  English be d general language for this board and if notice even for the country no be everybody sabi speak d pidgin well and English na general language for the country so i no see any reason why we go stop de speak English here.

And again na when you de do bad thing or talk bad things na im you go wan de hide wetin de hide make people no know wetin you de do and since we no de talk bad thing or go against forum rules why we no go want make oyinbo understand wetin we de talk. Na oyibo people get d forum so i no see anything wey wrong in understanding wetin we de talk. Even you sef fit go use translator go read wetin de happen for other local board but what’s the essence, though for educational purpose it’s good since you can learn something from them as well.


so is good make we make sure sey the tins we talk e plenty for our pidgin pass the one wey we use corit English talk, this Tori wey I come tell my brother's and sisters wey dey there. Another tin wey dey important we wey b naija people suppose dey do, na to help our country people make dem grow becuz na una people go still help dem to grow, we no go expect make person wey from another country dey carry una brothers and sisters along, make una dey try dey show love the wey brainboss dey show people love for the community, make una know sey injury to one is injury to all, and when we urinate together it will come outside foam.
To me everybody de try for here and I understand the part wey you de go but people de try for here ooo. Love can come in different ways depending on the one wey d person fit offer you. If na merit aspect you de talk about, if you post wel I believe say you go earn d merit so make you still understand say merit begging is against the rules.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
Onyeeze (OP)
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 504
Merit: 151



View Profile
September 07, 2023, 05:41:52 PM
 #29

I am hoping to start seeing your posts on Nigeria local board. Make your Pidgin useful.
I commend this approach, @Charles-Tim. E show say you nah OG for the game

@Onyeeze, I no expect you to para begin cap careless if wetin him dey talk truth dey becos e no insult you, e just make a clear observation. Them say charity nah girl Pikin wey dem born for house. If you no dey practice wetin you dey preach, then how you wan dey convincing to your listeners?
Your topic na "make we help ourselves" nah this behavior you put up wey go help?
If you no fit take constructive criticism, I wonder how you go take give am. This world dey small and no matter were we find ourselves, try respect the next person. You no fit lead if yoh no follow...
Oga the wey e put am with red color e no make sense at all, the tin come dey show sey maybe I no dey serious for local board, e first write beta something and cum edit am cum put read ink write up, if na you, you no go vex, for English board wey everybody dey write most it be sey we go write for every body or we go jump into discussion wey we no understand, people wey like to dey talk wetin dey like dey, but i no dey like to put mouth for wetin no concern me or something wey go bring problem tomorrow for were i dey. I only concentrate for wetin go make us grow, no be to dey bring query for our board

Majestic-milf
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 798
Merit: 589



View Profile
September 07, 2023, 06:19:29 PM
 #30


Oga the wey e put am with red color e no make sense at all, the tin come dey show sey maybe I no dey serious for local board, e first write beta something and cum edit am cum put read ink write up, if na you, you no go vex, for English board wey everybody dey write most it be sey we go write for every body or we go jump into discussion wey we no understand, people wey like to dey talk wetin dey like dey, but i no dey like to put mouth for wetin no concern me or something wey go bring problem tomorrow for were i dey. I only concentrate for wetin go make us grow, no be to dey bring query for our board
I understand the area wey you dey come from, but e get the way you go address the matter, him go understand wetin you dey yarn, but as you blow hot like that, e no go change anything and as nah im opinion be that, e go still stand. If you feel say he was rude with the way him correct you, you for privately message am, lay your grievances. You nah man and una get the way una dey reason tins. Two wrongs don't make a right. We nah one for this forum and make minor misunderstanding no break us... well done from this side.


(I be woman o, no be oga biko 😁)

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
Sexylizzy2813
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 560
Merit: 418



View Profile
September 07, 2023, 06:33:20 PM
 #31

Oga the wey e put am with red color e no make sense at all, the tin come dey show sey maybe I no dey serious for local board, e first write beta something and cum edit am cum put read ink write up, if na you, you no go vex, for English board wey everybody dey write most it be sey we go write for every body or we go jump into discussion wey we no understand, people wey like to dey talk wetin dey like dey, but i no dey like to put mouth for wetin no concern me or something wey go bring problem tomorrow for were i dey. I only concentrate for wetin go make us grow, no be to dey bring query for our board

Onyeeze, Onyeeze I grit you plenty oh.
But for this una mata e neva suppose reach this level, Mr Charlie talk good talk or bad talk with red ink no mean say una go begin cut chain for una self, sometimes wetin we wan talk dy our mind (of good oh) but when we put am to type e fit go mean something different from wetin we plan to talk.
But still on still Onyeeze and Charlie if here nah ikwerre town hall them for say make una hug each other or shake this small misunderstanding una get comot from una mind and become padi padi as before. So make una act like brodas and stay in peace becos piss don catch me...

I don drop my ofor... I salute Naija LB

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
DaNNy001
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 616
Merit: 509


Top Crypto Casino


View Profile WWW
September 07, 2023, 06:52:21 PM
 #32

Big men dem abeg I say make I just make something clear for we dey still tussle for this thread abeg make we just mind and control our tongue because e no nice to dey see we wey be brodas dey throw each other words like this.

My only advice na be say make we keep everything professional and forget all other thing follow am because here na big community and we suppose get standards make we no go turn am to another thing.

█████████████████████████
████▐██▄█████████████████
████▐██████▄▄▄███████████
████▐████▄█████▄▄████████
████▐█████▀▀▀▀▀███▄██████
████▐███▀████████████████
████▐█████████▄█████▌████
████▐██▌█████▀██████▌████
████▐██████████▀████▌████
█████▀███▄█████▄███▀█████
███████▀█████████▀███████
██████████▀███▀██████████
█████████████████████████
.
BC.GAME
▄▄░░░▄▀▀▄████████
▄▄▄
██████████████
█████░░▄▄▄▄████████
▄▄▄▄▄▄▄▄▄██▄██████▄▄▄▄████
▄███▄█▄▄██████████▄████▄████
███████████████████████████▀███
▀████▄██▄██▄░░░░▄████████████
▀▀▀█████▄▄▄███████████▀██
███████████████████▀██
███████████████████▄██
▄███████████████████▄██
█████████████████████▀██
██████████████████████▄
.
..CASINO....SPORTS....RACING..
█░░░░░░█░░░░░░█
▀███▀░░▀███▀░░▀███▀
▀░▀░░░░▀░▀░░░░▀░▀
░░░░░░░░░░░░
▀██████████
░░░░░███░░░░
░░█░░░███▄█░░░
░░██▌░░███░▀░░██▌
░█░██░░███░░░█░██
░█▀▀▀█▌░███░░█▀▀▀█▌
▄█▄░░░██▄███▄█▄░░▄██▄
▄███▄
░░░░▀██▄▀


▄▄████▄▄
▄███▀▀███▄
██████████
▀███▄░▄██▀
▄▄████▄▄░▀█▀▄██▀▄▄████▄▄
▄███▀▀▀████▄▄██▀▄███▀▀███▄
███████▄▄▀▀████▄▄▀▀███████
▀███▄▄███▀░░░▀▀████▄▄▄███▀
▀▀████▀▀████████▀▀████▀▀
Onyeeze (OP)
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 504
Merit: 151



View Profile
September 07, 2023, 07:15:59 PM
 #33

Big men dem abeg I say make I just make something clear for we dey still tussle for this thread abeg make we just mind and control our tongue because e no nice to dey see we wey be brodas dey throw each other words like this.

My only advice na be say make we keep everything professional and forget all other thing follow am because here na big community and we suppose get standards make we no go turn am to another thing.
As I dey, i be free guy and the matah i no put am for mind I dey seyam like ordinary something, except dey na e go put am for mind, me i no get problem with anybody, since that day na the same dey wey I comot am for mind, we be brodas and I no fit cum dey carry akpor for person wey from my side, the tin be sey e just misunderstood me for wetin I talk, since that day anybody do see me talk the mata again, that is to tel you sey I no dey fine wahala, wetin we dey fine here na peace and unity, united we stand, and the goals of every person for local board is the same, nobody we no go like make this our local board stand proper. Make I use diz small time to say I don forget this issues and it's a bygone to me.

uchegod-21
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 938
Merit: 593


BTC, a coin of today and tomorrow.


View Profile
September 07, 2023, 11:36:19 PM
 #34

Onyeeze, you create this topic since  2nd and today na 8th. E don tey small I come local board to contribute and even for some matters in the forum.
Onyeeze, the way you carry attack Charles-Tim for this thread, I no like am. I believe say you go follow him for PM make una talk well.
Charles-Tim don contribute for this local board tire, even when e be thread. Charles-Tim activity been dey big pass even when him be dey BESTCHANGE campaign wey no dey count local board.
Even if I no too register early but I no people wey don give their best for this local board and Charles-Tim follow.

Anyhow matter be, Charles-Tim na Charles-Tim and Onyeeze na Onyeeze. For here wey we dey, Onyeeze no suppose to dey challenge Charles-Tim.
Charles-Tim, abeg forgive Onyeeze as Onyeeze talk say him no carry anything for mind.
Onyeeze you fit lock this topic now.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
AGogi2003
Newbie
*
Offline Offline

Activity: 22
Merit: 2


View Profile
September 08, 2023, 05:51:46 PM
 #35

E no really mean say na person wey dey same local board with you go help you grow for forum. People dey comment and contribute for different boards, so dem fit get help to move up for d forum from outside. For dis local board, na only one merit source dey and e no dey really help our members for here grow like others. I believe say if we get more, the help wey you dey talk go come if you continue dey contribute for the local board wella like odas.

Na true your talk, many place they forum where go help you grow because since na only one merit source dey we most dey try they post for different board no be only Naija board, but if we get another source now am very sure everything go smoothly for us, he go make us grow Weller like other board.
Obari
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 602
Merit: 442


I buy all valid country Gift cards swiftly.


View Profile WWW
September 11, 2023, 06:32:25 AM
 #36

Well I no see any need for all this fighting for this side and irrespective of your rank, or age I no think say we suppose to dey fight ourselves and more over, age na just number and the forum no dey pay any regard to age but ranks and @onyeeze, I understand  say you fit don dey aroused by oga Charles response but e never reach for you to point fingers or talk to am this rude and oga Charles, with all due respect,  I understand how hard you dey try to maintain the sanity of the board but atleast try dey cover this our upcoming ones as sincerely e no easy to keep up with forum and other activities of life.

Just my kind opinion and we suppose to make the local board a leaning ground for our locals rather  than a crucifixion ground.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
[/center]
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!