Bitcoin Forum
May 01, 2024, 01:37:27 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1] 2 »  All
  Print  
Author Topic: Do not save your keys on your phone.  (Read 223 times)
Stepstowealth (OP)
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 462
Merit: 145



View Profile
September 29, 2023, 01:10:26 PM
 #1

I observe something wey be like e dey common well with our people concerning how we dey take save things for our phone with reasoning how sensitive the information dey. One very ogbonge example na BVN number. If you ask many people to give you their BVN number, dem go bring out their phone begin dey find am for either their contact list wey dem save am, or for gallery where dem snap am, make dem fit give you the number. Although the thing dey handy, e nor too go well.

I cun dey reason say, If na so e be for BVN and some kind other numbers dem wey people dey save for phone, e mean say some kind people wey dey use bitcoins dey fit dey also save their keys for "Notes" or save screenshot of am for their phone gallery. It is not save at all ooo...MAke we nor follow dey go make that mistake oooo, Do not save your private keys on your phone either for Notes or for Gallery. Crimanals dey smart well well, you need to get sense too to follow dem up.

███████ ███████        R O L L B I T               CRYPTO'S MOST INNOVATIVE CASINO               [ PLAY NOW ]        ███████ ███████
//     WHITEPAPER     //          R L B          //     RLB LOTTERY     //
███████ ███████      |       Twitter       |        ►   S P O R T S B O O K   |   [ N E W ]  C L A N S   ◄        |      Discord      |      ███████ ███████
Each block is stacked on top of the previous one. Adding another block to the top makes all lower blocks more difficult to remove: there is more "weight" above each block. A transaction in a block 6 blocks deep (6 confirmations) will be very difficult to remove.
Advertised sites are not endorsed by the Bitcoin Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction.
1714570647
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714570647

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714570647
Reply with quote  #2

1714570647
Report to moderator
Sim_card
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 420
Merit: 367



View Profile WWW
September 29, 2023, 01:35:43 PM
Merited by hugeblack (1)
 #2

Na phone be the best place to save BVN because in case you go bank and he get important matter wey you won run unknowingly to you say, you go need your BVN, he dey easy to access am from you phone, since person no go fit use your BVN alone use steal your funds. When we dey talk about private keys, me and you know say this one na him be the key to our funds and nobody go dey daft to keep am where third party go fit access am because you won throw way your bitcoin to people wey dey find am. As we all know say you no need your private key for any serious thing since na you be your own bank and nothing go warrant the urgent need of am or say something go occur wey person go say he dey necessary. Anywhere wey you dey and you need to use your private key, na for you to wait till you go house to take am from anywhere wey you write am keep for safety.
He good as you drop this message so that newbies go fit learn so that make them no make such mistake.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT|
4,000+ GAMES
███████████████████
██████████▀▄▀▀▀████
████████▀▄▀██░░░███
██████▀▄███▄▀█▄▄▄██
███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███
██░░░░░░░░█░░░░░░██
██▄░░░░░░░█░░░░░▄██
███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
▀████████
░░▀██████
░░░░▀████
░░░░░░███
▄░░░░░███
▀█▄▄▄████
░░▀▀█████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
░░░▀▀████
██▄▄▀░███
█░░█▄░░██
░████▀▀██
█░░█▀░░██
██▀▀▄░███
░░░▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
|
██░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░██
▀█▄░▄▄░░░░░░░░░░░░▄▄░▄█▀
▄▄███░░░░░░░░░░░░░░███▄▄
▀░▀▄▀▄░░░░░▄▄░░░░░▄▀▄▀░▀
▄▄▄▄▄▀▀▄▄▀▀▄▄▄▄▄
█░▄▄▄██████▄▄▄░█
█░▀▀████████▀▀░█
█░█▀▄▄▄▄▄▄▄▄██░█
█░█▀████████░█
█░█░██████░█
▀▄▀▄███▀▄▀
▄▀▄
▀▄▄▄▄▀▄▀▄
██▀░░░░░░░░▀██
||.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀
███▀▄▀█████████████████▀▄▀
█████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀
███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀
███████████░███████▀▄▀
███████████░██▀▄▄▄▄▀
███████████░▀▄▀
████████████▄▀
███████████
▄▄███████▄▄
▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄
▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄
▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄
▄██▄██████▀████░███▄██▄
███░████████▀██░████░███
███░████░█▄████▀░████░███
███░████░███▄████████░███
▀██▄▀███░█████▄█████▀▄██▀
▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀
▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀
▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀
▀▀███████▀▀
OFFICIAL PARTNERSHIP
FAZE CLAN
SSC NAPOLI
|
Amphenomenon
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 504
Merit: 326


Hope Jeremiah 17vs7


View Profile WWW
September 29, 2023, 02:55:41 PM
 #3

There is a easy way to get your Bvn, using your registration SIM just Dial *565*0#. This is among the reason we just use a simple lock because of anyone is able to get the SIM getting your Bvn is no stress. I know saving our Bitcoin key on phone or devices is not really save but sometimes it's the best for such person basic reason maybe that's where he/she gets more privacy and security because sometimes when one is protecting against online thefts, the offline thefts are much closer. Though the best way to protect your bitcoin Keys is offline but sometimes some people don't have that offline privacy    and so they opt for the online after all no protection measures is 100% save, it depends on the individual to make it so.

freebitcoin       ▄▄▄█▀▀██▄▄▄
   ▄▄██████▄▄█  █▀▀█▄▄
  ███  █▀▀███████▄▄██▀
   ▀▀▀██▄▄█  ████▀▀  ▄██
▄███▄▄  ▀▀▀▀▀▀▀  ▄▄██████
██▀▀█████▄     ▄██▀█ ▀▀██
██▄▄███▀▀██   ███▀ ▄▄  ▀█
███████▄▄███ ███▄▄ ▀▀▄  █
██▀▀████████ █████  █▀▄██
 █▄▄████████ █████   ███
  ▀████  ███ ████▄▄███▀
     ▀▀████   ████▀▀
BITCOIN
DICE
EVENT
BETTING
WIN A LAMBO !

.
            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███████████▄▄▄▄▄
▄▄▄▄▄██████████████████████████████████▄▄▄▄
▀██████████████████████████████████████████████▄▄▄
▄▄████▄█████▄████████████████████████████▄█████▄████▄▄
▀████████▀▀▀████████████████████████████████▀▀▀██████████▄
  ▀▀▀████▄▄▄███████████████████████████████▄▄▄██████████
       ▀█████▀  ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀  ▀█████▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
▄█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
▀█████
.
PLAY NOW
█████▄
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████▀
Odohu
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 364
Merit: 338



View Profile WWW
September 29, 2023, 03:21:29 PM
 #4

Some people really get bad habit as e take concern security of their information. Some people dey even save their ATM pin for their phone, I don see one or two of them and na this type of people wey dey loose their money carelessly and them no fit know how e take happen. The worst part be say se of them know say na bad habit but if you asked them, they go just tell you say their head don full so them no wan forget am
Abeg make we continue dey  teach people basic things wey them supposes know about their security, make we no tire because plenty people no dey take security seriously.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT|
4,000+ GAMES
███████████████████
██████████▀▄▀▀▀████
████████▀▄▀██░░░███
██████▀▄███▄▀█▄▄▄██
███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███
██░░░░░░░░█░░░░░░██
██▄░░░░░░░█░░░░░▄██
███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
▀████████
░░▀██████
░░░░▀████
░░░░░░███
▄░░░░░███
▀█▄▄▄████
░░▀▀█████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
░░░▀▀████
██▄▄▀░███
█░░█▄░░██
░████▀▀██
█░░█▀░░██
██▀▀▄░███
░░░▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
|
██░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░██
▀█▄░▄▄░░░░░░░░░░░░▄▄░▄█▀
▄▄███░░░░░░░░░░░░░░███▄▄
▀░▀▄▀▄░░░░░▄▄░░░░░▄▀▄▀░▀
▄▄▄▄▄▀▀▄▄▀▀▄▄▄▄▄
█░▄▄▄██████▄▄▄░█
█░▀▀████████▀▀░█
█░█▀▄▄▄▄▄▄▄▄██░█
█░█▀████████░█
█░█░██████░█
▀▄▀▄███▀▄▀
▄▀▄
▀▄▄▄▄▀▄▀▄
██▀░░░░░░░░▀██
||.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀
███▀▄▀█████████████████▀▄▀
█████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀
███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀
███████████░███████▀▄▀
███████████░██▀▄▄▄▄▀
███████████░▀▄▀
████████████▄▀
███████████
▄▄███████▄▄
▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄
▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄
▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄
▄██▄██████▀████░███▄██▄
███░████████▀██░████░███
███░████░█▄████▀░████░███
███░████░███▄████████░███
▀██▄▀███░█████▄█████▀▄██▀
▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀
▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀
▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀
▀▀███████▀▀
OFFICIAL PARTNERSHIP
FAZE CLAN
SSC NAPOLI
|
Zanab247
Full Member
***
Online Online

Activity: 1176
Merit: 119


★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!


View Profile
September 29, 2023, 03:39:53 PM
 #5

Quote from: Stepstowealth
e mean say some kind people wey dey use bitcoins dey fit dey also save their keys for "Notes" or save screenshot of am for their phone gallery.
I no dey against anybody wey dey save seeds phrase for phone because there are some better phone u go save your seeds phrase nobody go no were dem dey for your phone because u go lock dem with password inside your phone and laptop because if u depend on d one u save for laptop or write dem for paper becus fire fit burn your house and u no regret than to use d one inside your phone to recover your money.

Coyster
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 2002
Merit: 1236


Cashback 15%


View Profile
September 29, 2023, 05:37:08 PM
Merited by Charles-Tim (1)
 #6

I no dey against anybody wey dey save seeds phrase for phone because there are some better phone u go save your seeds phrase nobody go no were dem dey for your phone because u go lock dem with password inside your phone and laptop because if u depend on d one u save for laptop or write dem for paper becus fire fit burn your house and u no regret than to use d one inside your phone to recover your money.
E no get as your seed phrase go take dey safe when you keep am for your phone, even if it is password-protected or encrypted, you no suppose save your Bitcoin keys or seed phrase for your phone. Even when you dey generate new wallet for Electrum, dem no dey support/allow screenshot, because them know say some lazy people go screenshot am leave am for their phone, that is why them go instruct you to write am down.

If you no wan lose Bitcoins wey you suffer to get, comot your seed phrase and keys from your phone and write it down, do not make only one backup oh, 2-3 dey okay, and keep am somewhere wey dey safe. If you fit order for steel online, that one still good, so once you get the steel you go carve your phrase on am.

.
.HUGE.
▄██████████▄▄
▄█████████████████▄
▄█████████████████████▄
▄███████████████████████▄
▄█████████████████████████▄
███████▌██▌▐██▐██▐████▄███
████▐██▐████▌██▌██▌██▌██
█████▀███▀███▀▐██▐██▐█████

▀█████████████████████████▀

▀███████████████████████▀

▀█████████████████████▀

▀█████████████████▀

▀██████████▀▀
█▀▀▀▀











█▄▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
CASINSPORTSBOOK
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀▀█











▄▄▄▄█
RockBell
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 742
Merit: 360


Underestimate- nothing


View Profile WWW
September 29, 2023, 09:31:10 PM
Merited by hugeblack (1)
 #7

I observe something wey be like e dey common well with our people concerning how we dey take save things for our phone with reasoning how sensitive the information dey. One very ogbonge example na BVN number. If you ask many people to give you their BVN number, dem go bring out their phone begin dey find am for either their contact list wey dem save am, or for gallery where dem snap am, make dem fit give you the number. Although the thing dey handy, e nor too go well.

I cun dey reason say, If na so e be for BVN and some kind other numbers dem wey people dey save for phone, e mean say some kind people wey dey use bitcoins dey fit dey also save their keys for "Notes" or save screenshot of am for their phone gallery. It is not save at all ooo...MAke we nor follow dey go make that mistake oooo, Do not save your private keys on your phone either for Notes or for Gallery. Crimanals dey smart well well, you need to get sense too to follow dem up.

Everybody knows the relevance of such information so if it is carelessly keep them then you are putting your assets at risk there are several warnings about always keeping your keys safe don't forget not your key, not your coin, it is even not safe to keep important kinds of stuff on your phone since its always connected to the internet it can easily be hacked or accessed. and people are always snapping or saving valid info on their contact list if anyone mistakenly has access to them then your funds are at a big risk. why do people always save on their phones it is for easy remembrance but sometimes a shortcut is dangerous.

.
Duelbits
DUELBITS
FANTASY
SPORTS
████▄▄█████▄▄
░▄████
███████████▄
▐███
███████████████▄
███
████████████████
███
████████████████▌
███
██████████████████
████████████████▀▀▀
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
.
▬▬
VS
▬▬
████▄▄▄█████▄▄▄
░▄████████████████▄
▐██████████████████▄
████████████████████
████████████████████▌
█████████████████████
███████████████████
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
///  PLAY FOR FREE  ///
WIN FOR REAL
█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████
██████████████████████████████████████████████████████
.
PLAY NOW
.
██████████████████████████████████████████████████████
█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████
AYOBA
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 252
Merit: 140



View Profile
September 29, 2023, 10:31:35 PM
 #8

Everybody knows the relevance of such information so if it is carelessly keep them then you are putting your assets at risk there are several warnings about always keeping your keys safe don't forget not your key, not your coin, it is even not safe to keep important kinds of stuff on your phone since its always connected to the internet it can easily be hacked or accessed. and people are always snapping or saving valid info on their contact list if anyone mistakenly has access to them then your funds are at a big risk. why do people always save on their phones it is for easy remembrance but sometimes a shortcut is dangerous.
But in my opinion I don't think keeping such a can of things inside your phone is dangerous because even your own phone has a password, and there are some apps that, when you get them, you can put all your necessary things inside and provide a strong password for them. Even if somebody borrows your phone and you tell him your phone password, there is no way he can access your app because you only give him one password. Except if the person is a thoughtless human being. Especially BVN and account number, there might be some time you are needed in an emergency, and not all people have the knowledge to have them off-head.

CryptopreneurBrainboss
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 2240
Merit: 4150


eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.


View Profile WWW
September 30, 2023, 05:01:25 PM
Merited by hugeblack (2)
 #9

One very ogbonge example na BVN number. If you ask many people to give you their BVN number, dem go bring out their phone begin dey find am for either their contact list wey dem save am, or for gallery where dem snap am, make dem fit give you the number. Although the thing dey handy, e nor too go well.

For this country, the easiest way to steal anything wey you wan steal from the average Nigerian, na to carry their phone, we dey so less security cautious for this country if not why people dey fall for some stupid scam calls wey no just make sense when you hear am. Many things are been stored carelessly on phones, laptop or jotter wey dey for house. Go their emails and you go see all sorts of vital part of information been exposed to anybody wey wan scam dem. We dey very far for security or privacy matters and thank God threads like dis are been written frequently as e go help to remind ourselves of the risk of not been security cautious.

Quote
MAke we nor follow dey go make that mistake oooo, Do not save your private keys on your phone either for Notes or for Gallery. Crimanals dey smart well well, you need to get sense too to follow dem up.

Many ways dey to store your private key wey go dey very secure and in all this ways make sure you no store for any device wey dey connected to the internet. Infact any device wey you dey use frequently no supposed get your private key or seed phrase information. Use any of this ways as dem go secure your keys well and dem no too cost to do dem.
  • USB drives: Buy USB from better and reliable seller and make sure na new one and store your private keys inside, you need encrypt am so e no go easy for anybody wey mistakenly get your USD and wan access the information wey dey inside.
  • Paper Wallets: Print out your private keys or seed phrase information and store am for your house like for vault wey only you go get access to. Or you fit no print all for one paper but for different papers just to make am hard for anybody to comprehend wetin dey written there and you laminate the paper and store dem for different secured location for your house.

█▀▀▀











█▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
e
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████████
████████████▄███
██▐███████▄█████▀
█████████▄████▀
███▐████▄███▀
████▐██████▀
█████▀█████
███████████▄
████████████▄
██▄█████▀█████▄
▄█████████▀█████▀
███████████▀██▀
████▀█████████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
c.h.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
▄██████▄▄▄
█████████████▄▄
███████████████
███████████████
███████████████
███████████████
███░░█████████
███▌▐█████████
█████████████
███████████▀
██████████▀
████████▀
▀██▀▀
promise444c5
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 266
Merit: 130


Keep Promises !


View Profile
September 30, 2023, 05:08:10 PM
 #10

Let me share my experience I lost my atomic wallet phrase saved on my mail account though, I had just only tokens gotten  from a contract addressn not coins actually. Mails are vulnerable to attacks as we sign up to different site using our mail address those site find it as a way to send phishing links which could get phone hacked generally,  some it's just their  mail accounts.

From my experience my phrase got deleted but I had a cold storage backup for my phrase I logged on it a year later to find everything gone.  

So my advice Adapt yourself to a cold storage system simple!

Kelward
Full Member
***
Online Online

Activity: 378
Merit: 230


Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile
September 30, 2023, 09:12:15 PM
 #11

To help protect important information wey de for your phone in case of theft, na to create password for your simcard, just as you get password for your phone. If you visit your network provider, dem go run am for you. Because thief fit steal your phone and if im no fit get di password, na to put your sim for another phone and collect di vital information wey dem need to steal from you.

As e concern bitcoin, no matter how secured wey your phone de, with all di codes, e de better not to take chances of storing your seed phrase for inside. Because as we de get technological innovation everyday, na so scammers sef de upgrade for dem techniques to steal people vital information to defraud dem. So i stand with wetin cryptopreneurbrainboss, talk, na to store di seed phrase for USB, wey you no go de carry waka, na dat one na im de secured pass for me.

Hyphen(-)
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 798
Merit: 725



View Profile WWW
September 30, 2023, 09:22:13 PM
 #12

I observe something wey be like e dey common well with our people concerning how we dey take save things for our phone with reasoning how sensitive the information dey. One very ogbonge example na BVN number. If you ask many people to give you their BVN number, dem go bring out their phone begin dey find am for either their contact list wey dem save am, or for gallery where dem snap am, make dem fit give you the number. Although the thing dey handy, e nor too go well.
Saving of BVN number for our contacts no too good and at the same time e no too bad because if you get my BVN number e no mean say you go fit commot money from my account directly without looking for some sensitive information from me unless you have access to my phone.

Quote
I cun dey reason say, If na so e be for BVN and some kind other numbers dem wey people dey save for phone, e mean say some kind people wey dey use bitcoins dey fit dey also save their keys for "Notes" or save screenshot of am for their phone gallery. It is not save at all ooo...MAke we nor follow dey go make that mistake oooo, Do not save your private keys on your phone either for Notes or for Gallery. Crimanals dey smart well well, you need to get sense too to follow dem up.
BVN number no de the dame with private key or seed phrase, that is why e de very risky to even screenshot your private key or seed phrase, in fact most wallets no de allow screenshots for security reasons.
I know say some of us still de save them for our galleries thinking no be everybody know the meaning of it, and we know say for this our Nija, if person collect your phone na gallery dem they go stright make them go look pictures wey no concern them; therefore if you they save private key for gallery abeg make we stop am, make we find place write am down.

.
.DuelbitsSPORTS.
▄▄▄███████▄▄▄
▄▄█████████████████▄▄
▄██████████████████████▄
██████████████████████████
███████████████████████████
██████████████████████████████
██████████████████████████████
█████████████████████████████
███████████████████████████
█████████████████████████
▀████████████████████████
▀▀███████████████████
██████████████████████████████
██
██
██
██

██
██
██
██

██
██
██
████████▄▄▄▄██▄▄▄██
███▄█▀▄▄▀███▄█████
█████████████▀▀▀██
██▀ ▀██████████████████
███▄███████████████████
███████████████████████
███████████████████████
███████████████████████
███████████████████████
███████████████████████
▀█████████████████████▀
▀▀███████████████▀▀
▀▀▀▀█▀▀▀▀
OFFICIAL EUROPEAN
BETTING PARTNER OF
ASTON VILLA FC
██
██
██
██

██
██
██
██

██
██
██
10%   CASHBACK  
          100%   MULTICHARGER  
Asiska02
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 798
Merit: 673



View Profile WWW
September 30, 2023, 09:46:58 PM
Merited by hugeblack (1)
 #13

I observe something wey be like e dey common well with our people concerning how we dey take save things for our phone with reasoning how sensitive the information dey. One very ogbonge example na BVN number. If you ask many people to give you their BVN number, dem go bring out their phone begin dey find am for either their contact list wey dem save am, or for gallery where dem snap am, make dem fit give you the number. Although the thing dey handy, e nor too go well.

BVN na very sensitive number wey we no suppose play with even though person no fit do much with am without having other details to support am. You fit generate your BVN through dialing of a code, I only know for my bank but I no know maybe na d same for all banks but dey do charge N20 every time you request for it. On how sensitive the BVN be, person fit just save dial the code anytime dey need am, to make am safer not to access, you gatz don lock your sim with password wey only you know. To avoid stress and the small billing, you fit still save am for phone using another name for it west go dey known to you only.

I no dey against anybody wey dey save seeds phrase for phone because there are some better phone u go save your seeds phrase nobody go no were dem dey for your phone because u go lock dem with password inside your phone and laptop because if u depend on d one u save for laptop or write dem for paper becus fire fit burn your house and u no regret than to use d one inside your phone to recover your money.

If you save am for your phone, what if you lost your phone or dem steal am? How you wan take retrieve d seed phrase? That means you don lost your fund be dat becos of simple negligence and laziness. Anybody wey know the value of d money wey e get for wallet, e no go play with him seed phrase and allow third party come in touch with am. The best and least way no be phone sef, so make you know better try am sef.

███████████████████████████
███████▄████████████▄██████
████████▄████████▄████████
███▀█████▀▄███▄▀█████▀███
█████▀█▀▄██▀▀▀██▄▀█▀█████
███████▄███████████▄███████
███████████████████████████
███████▀███████████▀███████
████▄██▄▀██▄▄▄██▀▄██▄████
████▄████▄▀███▀▄████▄████
██▄███▀▀█▀██████▀█▀███▄███
██▀█▀████████████████▀█▀███
███████████████████████████
.
.Duelbits.
..........UNLEASH..........
THE ULTIMATE
GAMING EXPERIENCE
DUELBITS
FANTASY
SPORTS
████▄▄█████▄▄
░▄████
███████████▄
▐███
███████████████▄
███
████████████████
███
████████████████▌
███
██████████████████
████████████████▀▀▀
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
.
▬▬
VS
▬▬
████▄▄▄█████▄▄▄
░▄████████████████▄
▐██████████████████▄
████████████████████
████████████████████▌
█████████████████████
███████████████████
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
/// PLAY FOR  FREE  ///
WIN FOR REAL
..PLAY NOW..
Cryptomultiplier
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 756
Merit: 180


Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile WWW
September 30, 2023, 10:04:18 PM
 #14

Anyone can save their keys or data where it's most comfortable for them, be it in the phone or written out somewhere.
The fate of theft or mishap can happen anytime and it doesn't really matter where the keys are stored, so long as it can be retrieved when needed and with ease. 
This is digital age where wallets and purses get missing as much as phone or other computer devices do.

It's okay to save your keys where it is most accessible to you the owner and it doesn't matter if it on your device or elsewhere.

Y3shot
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 574
Merit: 164


Bitcoin👌 or nothing


View Profile
September 30, 2023, 11:21:47 PM
 #15

I observe something wey be like e dey common well with our people concerning how we dey take save things for our phone with reasoning how sensitive the information dey. One very ogbonge example na BVN number. If you ask many people to give you their BVN number, dem go bring out their phone begin dey find am for either their contact list wey dem save am, or for gallery where dem snap am, make dem fit give you the number. Although the thing dey handy, e nor too go well.
Many people like to store  their BVN  for phone because e get where you go reach to fill form the bvn is needed and na for a very tight corner wey the only place to get ahm na to go through the phone. I understand why BVN no dey good  to dey for phone,  because of the phone loss another person can  go through the phone to get access to bakk account through bvn. Me too I stored be save bvn on my phone but with a human name wey person no go know say na bvn be that. But to save bvn on phone no too dey safe to an extent.

Coyster
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 2002
Merit: 1236


Cashback 15%


View Profile
September 30, 2023, 11:29:50 PM
 #16

USB drives: Buy USB from better and reliable seller and make sure na new one and store your private keys inside, you need encrypt am so e no go easy for anybody wey mistakenly get your USD and wan access the information wey dey inside.
USB drive na better alternative for person wey no fit afford hardware wallet, but mind you say e dey easy for USB drives to dey corrupted and you go fit lose the files wey you store inside am, USB also get limited lifespan, so for person wey wan store for long term, dem suppose make backups for their USB drive and also backups of their seed phrase for paper to be on the safer side.
Anyone can save their keys or data where it's most comfortable for them, be it in the phone or written out somewhere.
The fate of theft or mishap can happen anytime and it doesn't really matter where the keys are stored, so long as it can be retrieved when needed and with ease.  
This is digital age where wallets and purses get missing as much as phone or other computer devices do.

It's okay to save your keys where it is most accessible to you the owner and it doesn't matter if it on your device or elsewhere.
This one na very bad advise and no user here should heed to this please. Convenience no be wetin we dey talk about, if you choose wetin dey convenient for you over wetin dey more secure, you go definitely lose your Bitcoins.

.
.HUGE.
▄██████████▄▄
▄█████████████████▄
▄█████████████████████▄
▄███████████████████████▄
▄█████████████████████████▄
███████▌██▌▐██▐██▐████▄███
████▐██▐████▌██▌██▌██▌██
█████▀███▀███▀▐██▐██▐█████

▀█████████████████████████▀

▀███████████████████████▀

▀█████████████████████▀

▀█████████████████▀

▀██████████▀▀
█▀▀▀▀











█▄▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
CASINSPORTSBOOK
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀▀█











▄▄▄▄█
Wiwo
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1036
Merit: 673


View Profile WWW
September 30, 2023, 11:40:56 PM
 #17

Anyone can save their keys or data where it's most comfortable for them, be it in the phone or written out somewhere.
The fate of theft or mishap can happen anytime and it doesn't really matter where the keys are stored, so long as it can be retrieved when needed and with ease. 
This is digital age where wallets and purses get missing as much as phone or other computer devices do.

It's okay to save your keys where it is most accessible to you the owner and it doesn't matter if it on your device or elsewhere.
Agreed with you on this fact on eas of accesisbilty being your major concerned but then also we have to choose from a lesser evil here,  and truth be told,  anythintou store on your phone can be easily exposed to scammers most especially if you frequently connect to the internet and exchange files.

So best way to secure such vital information is offline and which is what is being advised here in the thread,  because is better to secured your Bitcoin becausuthe pain of losing them is worse than the stress of having the token offline.
sokani
Sr. Member
****
Online Online

Activity: 518
Merit: 434


Top Crypto Casino


View Profile WWW
October 01, 2023, 12:48:59 PM
Merited by hugeblack (2)
 #18

I observe something wey be like e dey common well with our people concerning how we dey take save things for our phone with reasoning how sensitive the information dey. One very ogbonge example na BVN number. If you ask many people to give you their BVN number, dem go bring out their phone begin dey find am for either their contact list wey dem save am, or for gallery where dem snap am, make dem fit give you the number. Although the thing dey handy, e nor too go well.
Even devil for bible disguise himself as snake wen him visit Eve for de garden of Eden. Your friend fit ask you for your phone and you com unsuspectingly give out di phone not knowing say de person get evil intentions to steal your bvn, take am harm you. So we need to dey careful how we dey take save our sensitive information. Concerning BVN, I save am for my contact with a different name and I intentionally remove di first 4 digits and carry am for my head so dat person no go even get clue say na BVN.

But some person fit still dail de special code to access your BVN and in dis case there's nothing you go fit do. De only way to prevent this dis kind of BVN theft na if our service provider make am in such a way dat we go fit lock our BVN, so dat anytime wey any person dey request for our BVN, e go ask for de unlocking pin or number.

Do not save your private keys on your phone either for Notes or for Gallery. Crimanals dey smart well well, you need to get sense too to follow dem up.
E no dey advisable for us to dey save our seed phrase or private keys for our phones, laptops, emails and cloud services. Hackers fit hack dem and steal your assets, the recommended method na to write am for a clean piece of paper and keep am somewhere safe.



█████████████████████████
████▐██▄█████████████████
████▐██████▄▄▄███████████
████▐████▄█████▄▄████████
████▐█████▀▀▀▀▀███▄██████
████▐███▀████████████████
████▐█████████▄█████▌████
████▐██▌█████▀██████▌████
████▐██████████▀████▌████
█████▀███▄█████▄███▀█████
███████▀█████████▀███████
██████████▀███▀██████████
█████████████████████████
.
BC.GAME
▄▄░░░▄▀▀▄████████
▄▄▄
██████████████
█████░░▄▄▄▄████████
▄▄▄▄▄▄▄▄▄██▄██████▄▄▄▄████
▄███▄█▄▄██████████▄████▄████
███████████████████████████▀███
▀████▄██▄██▄░░░░▄████████████
▀▀▀█████▄▄▄███████████▀██
███████████████████▀██
███████████████████▄██
▄███████████████████▄██
█████████████████████▀██
██████████████████████▄
.
CASINO
.
SPORTS
.
RACING
OFFICIAL PARTNER OF
Argentina NT
CLOUD9
█░░░░░░█░░░░░░█
▀███▀░░▀███▀░░▀███▀
▀░▀░░░░▀░▀░░░░▀░▀
░░░░░░░░░░░░
▀██████████
░░░░░███░░░░
░░█░░░███▄█░░░
░░██▌░░███░▀░░██▌
░█░██░░███░░░█░██
░█▀▀▀█▌░███░░█▀▀▀█▌
▄█▄░░░██▄███▄█▄░░▄██▄
▄███▄
░░░░▀██▄▀


▄▄████▄▄
▄███▀▀███▄
██████████
▀███▄░▄██▀
▄▄████▄▄░▀█▀▄██▀▄▄████▄▄
▄███▀▀▀████▄▄██▀▄███▀▀███▄
███████▄▄▀▀████▄▄▀▀███████
▀███▄▄███▀░░░▀▀████▄▄▄███▀
▀▀████▀▀████████▀▀████▀▀
Davidvictorson
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 966
Merit: 832


Livecasino.io


View Profile
October 01, 2023, 02:25:20 PM
 #19

I am very sorry to say this and I don't mean to sound condescending in anyway but most Nigerians don't have more than 50k in their bank account. Therefore, how they save their personal information doesn't really matter to them.

Or rather, the higher the amount of money you have in your bank account, crypto wallet the more serious you take the security and safety of your keys and personal information. One of my friends made $5k from airdrops and immediately started to take cybersecurity courses online just so that he could protect his crypto assets. Dem nor dey tell person.

██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
... LIVECASINO.io    Play Live Games with up to 20% cashback!...██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
Agbe
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 868
Merit: 1252



View Profile
October 01, 2023, 06:19:13 PM
 #20

Op weti you yan na di true but you no come tell us how we go dey save our private keys and many people for di naija bitcoin matter na where you tok dem dey keep their things, there is no two ways about it.  And u know sae keeping those sensitive information in those places make dem to have more easy access to them whenever dey want to use dem. So if you know any good place to keep this information and dey can access it easily whenever dey need it dey feel free to share with us here so other people go benefit and that is one of the reasons we are here. And really keeping those things in the phone is not good because if in case someone steal your phone and has access to the phone dey can go to those places and get the sensitive information and withdraw all your funds. Op if you know any good way drop it.

.
.airbet.
██
██
██
██
██
██
██
██

██

██

██

██

██
.

▄████▄▄▄██████▄
███████████████
███████████████
███████▀▀▀▀████
██████████████
▀███▀███████▄██
██████████▄███
██████████████
███████████████
███████████████
██████████████
█████▐████████
██████▀███████▀
▄███████████████▄
████████████████
█░██████████████
████████████████
████████████████
█████████████████
█████████████████
███████░█░███████
████████████████
█████████████████
██████████████░█
████████████████
▀███████████████▀
.
.
.
.
██▄▄▄
████████▄▄
██████▀▀████▄
██████▄░░████▄
██████████████
████████░░▀███▌
░████████▄▄████
██████████████▌
███░░░█████████
█████████░░░██▀
░░░███████████▀
██████░░░██▀
░░▀▀███▀

   
6,000+
GAMES
|
WEEKLY
PROMOS
.
....100%....
1ST DEPOSIT
BONUS
....
....125%.....
2ND DEPOSIT
BONUS
██
██
██
██
██
██
██
██

██

██

██

██

██
.
.PLAY NOW.
Pages: [1] 2 »  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!