Bitcoin Forum
May 06, 2024, 06:57:11 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
Author Topic: What do you know about Nigeria (History)  (Read 273 times)
KupaCrypto (OP)
Member
**
Offline Offline

Activity: 308
Merit: 26


View Profile
April 03, 2024, 03:51:54 PM
 #21

1. On April 2nd 1972 Naija change from right hand drive wey the British people introduce to them to left hand drive wey dey common
Among French people and the Americans.
2. Gen Aguiyi Johnson ironsi na the first military head of state of Naija.
3. 1st of January 1973 Na when our country Naija start to they use Naira.
 My people make una add the ones wey una still remember.
If we start writing the history of Nigeria today, e no go finish as Dem many die and D truth be say, I don tire for naija and anything wey concerns Dem history I no wan even hear. The country dey bitter me for mouth die but watin man go do? Na here we find our self, so na here we dey.
No matter how the country the go na still our country and we no go fit change our blood as a Nigerian even if you go naturalized for any other country inside you you go still the feel am say you be Naija blood.

Be it as it may we no go fit troway pikin with the bath water together, na make e good day we know our historical events so that person no go fit come the tell us our own history if it happened like that nah be say we no even get origin because nah anything that other foreigner tell us about our history we go accept because we dey ignorant and with no points to take argue am. So bhad as eim bad  e no stop us from knowing our country true history while we still keep the hustle for the street real.
Yes o, Nigeria Na country for you and me , anyhow e bad reach Na still us go make am better,
Still on the history of Nigeria una know say
1. The FCT was moved from Lagos to Abuja on 12th of December 1991 by the then military head of state Gen Ibrahim Babangida, after a failed military coup to overthrow his government failed, he then thought it wise to move the office of the president from the then supreme military headquarters Dodan barracks which is located at Ikoyi Lagos to Abuja which was an already proposed territory to be the new FCT by the military government of Gen Murtala Mohammed in 1976,  Gen Ibrahim Babangida contacted Julius berger to start the construction of the Aso rock, and he moved in from the Dodan barracks to the Aso rock, making him the first head of state to rule the country from the Aso rock Abuja.
1714978631
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714978631

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714978631
Reply with quote  #2

1714978631
Report to moderator
1714978631
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714978631

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714978631
Reply with quote  #2

1714978631
Report to moderator
Advertised sites are not endorsed by the Bitcoin Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction.
Obari
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 602
Merit: 442


I buy all valid country Gift cards swiftly.


View Profile WWW
April 03, 2024, 04:46:51 PM
Merited by CryptopreneurBrainboss (2)
 #22

Weytin we know about nigeria or the history no go change any situation wey dey ground now, we need to dey talk about situation wey dey on ground now and how we fit help in our own way and to better the country as youth wey we be, than to talk about weytin don happen many years ago, some of those history them wey you see for current affairs and their date no be true, some na legit say e happen but the date no fit be correct.
your topic make sense but e no dey necessary to discuss all those things, I no dey discourage you on weytin you write oh, but e no really get value.

I no go even talk say the dates no correct because na wetin we come meet and learn be that, but just as @Hatchy don already talk, I think we all suppose don learn this things and as such we suppose talk talk about more important things than when car steering was changed from right hand to left hand

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
[/center]
Manlikefrank1
Member
**
Offline Offline

Activity: 70
Merit: 10


View Profile
April 04, 2024, 10:18:50 PM
 #23

Naija Na one country we be say get level, bcos em no only they rich for natural resources but e get rich history too, I remember those days wey them dey teach us some of this historical events for school but most of us done forget.
So make we celebrate our country here by saying one historical event and the date e happen so make others wey no know learn ,

 1. On April 2nd 1972 Naija change from right hand drive wey the British people introduce to them to left hand drive wey dey common
Among French people and the Americans.
2. Gen Aguiyi Johnson ironsi na the first military head of state of Naija.
3. 1st of January 1973 Na when our country Naija start to they use Naira.
 My people make una add the ones wey una still remember.
Omo when I was in primary school theirs a song we do sing,what do you know.i know Murtala Mohamed the great soldier which created the 19 states so Atleast I know something lol about my country Nigeria.
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!