Hatchy
Sr. Member
Offline
Activity: 392
Merit: 461
The Alliance Of Bitcointalk Translators - ENG>PID
|
|
February 01, 2024, 10:22:57 AM |
|
|
|
|
|
|
|
|
|
There are several different types of Bitcoin clients. The most secure are full nodes like Bitcoin Core, but full nodes are more resource-heavy, and they must do a lengthy initial syncing process. As a result, lightweight clients with somewhat less security are commonly used.
|
|
|
Advertised sites are not endorsed by the Bitcoin Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction.
|
|
|
Igebotz (OP)
Legendary
Offline
Activity: 1372
Merit: 1648
The BSFL Sherrif 📛
|
|
February 01, 2024, 10:29:33 AM |
|
|
|
|
|
|
|
Mate2237
|
|
April 17, 2024, 09:04:29 PM |
|
Nice one. I think approach nai good pass because if you tell dem to stop dem get people wey dey attack, if you harsh on dem so dey won't go out be punished dem get people wey dey support dem so nai make dem sef dey do like dis. Even better for dem to receive their tag here in di LB before dey go out. Some newbies, and full members e no want to learn. Though forum na individual race. When you do well you benefits and when you no do well then you go struggle like snail. How many times we don tell newbies to read more than creating threads. Nobody e dey perfect and most of us started like dis before we come to dis level. And we no want what happened to us to happen again. But whereby dey have supportance wey dey support dem self no go change and na so di Matter go be.
|
▄▄████████▄▄ ▄▄████████████████▄▄ ▄██████████████████████▄ ▄█████████████████████████▄ ▄███████████████████████████▄
| ███████████████████▄████▄ █████████████████▄███████ ████████████████▄███████▀ ██████████▄▄███▄██████▀ ████████▄████▄█████▀▀ ██████▄██████████▀ ███▄▄████████████▄ ██▄███████████████ ░▄██████████████▀ ▄█████████████▀ █████████████ ███████████▀ ███████▀▀ | | | .
| | ▄▄███████▄▄ ▄███████████████▄ ▄███████████████████▄ ▄█████████████████████▄ ▄███████████████████████▄ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ ▀███████████████████████▀ ▀█████████████████████▀ ▀███████████████████▀ ▀███████████████▀ ▀▀███████▀▀ | . ElonCoin.org | │ | | .
| │ | ████████▄▄███████▄▄ ███████▄████████████▌ ██████▐██▀███████▀▀██ ███████████████████▐█▌ ████▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄██▄▄▄▄▄ ███▀░▐███▀▄█▄█▀▀█▄█▄▀ ██████████████▄██████▌ █████▐██▄██████▄████▐ █████████▀░▄▄▄▄▄ ███████▄█▄░▀█▄▄░▀ ███▄██▄▀███▄█████▄▀ ▄██████▄▀███████▀ ████████▄▀████▀█████▄▄ | . "I could either watch it happen or be a part of it" ▬▬▬▬▬ |
|
|
|
Igebotz (OP)
Legendary
Offline
Activity: 1372
Merit: 1648
The BSFL Sherrif 📛
|
|
April 18, 2024, 09:04:59 AM |
|
Tagged and reported - you guys can also report his profile and all post. Nice job.
|
|
|
|
Mpamaegbu
Legendary
Offline
Activity: 2674
Merit: 1208
Once a man, twice a child!
|
|
April 18, 2024, 09:55:21 AM |
|
Igebotz another spammer just showed up again PoweredCMake una nor too vex, I think sey d ogbenge thing to do first na to warn the persin wey be like e dey spam so dem go adjust instead of tagging dem straight ahead. Some people nor go even know sey dem dey spam or wen dem spam, especially newbies. I nor know how d rules be here anyway as I nor read through everything but I nor sure sey I see something like dat for d OP. Again, make una nor too vex sey I chook mouth for dis matta. Na just my $0.02 be dat.
|
|
|
|
Amphenomenon
|
|
April 18, 2024, 10:01:56 AM |
|
Igebotz another spammer just showed up again PoweredCMake una nor too vex, I think sey d ogbenge thing to do first na to warn the persin wey be like e dey spam so dem go adjust instead of tagging dem straight ahead. Some people nor go even know sey dem dey spam or wen dem spam, especially newbies. I nor know how d rules be here anyway as I nor read through everything but I nor sure sey I see something like dat for d OP. Again, make una nor too vex sey I chook mouth for dis matta. Na just my $0.02 be dat. this one na true talk and Dat na why Igebotz give am neutral tag, if he learn he lesson he go remove the tag or else if he continues na negative he go receive Las Las. Boss Igebotz, Don first talk this thing but I nor really remember the thread and dis idea good well well, since some internationally dey do am.
|
|
|
|
Mpamaegbu
Legendary
Offline
Activity: 2674
Merit: 1208
Once a man, twice a child!
|
|
April 18, 2024, 11:48:55 AM |
|
It's all good. Anything wey we go do to safeguard owa LB, I dey for am because I know how e bi b4 we got to dis level wey we dey now. Wetin I dey try prevent na make we nor come over flog dem to d point wey dem go take reverse run comot here. We sabi how area be autside here. Make we continue to dey correct one anoda in love and carry all man along on dis journey of life here.
Shoutout to Engineer (you know ya sef 🧐). You dey try nor be small. I nor even know sey you still dey forum. I think sey dat Shell and NNPC deal don click for ya side as I neva run into you like b4 na. E don tey. You na Crypto Idolo cum lord. Enjoy, bro. Na God give you.
|
|
|
|
sokani
|
|
April 18, 2024, 03:59:49 PM |
|
Make una nor too vex, I think sey d ogbenge thing to do first na to warn the persin wey be like e dey spam so dem go adjust instead of tagging dem straight ahead. Some people nor go even know sey dem dey spam or wen dem spam, especially newbies. I nor know how d rules be here anyway as I nor read through everything but I nor sure sey I see something like dat for d OP.
You dey right and na wetin I do. You fit see di comment wey I leave for am here, and I dey sure say him see am becus I expect any OP to visit him topic and read di comments. If to say him be lock those topics, e for show say him no really know say him dey spam or him dey sorry and wan improve. And wen finally di mata land for dis thread, maybe someone for plead on him behalf, but op ignore di warnings from me and oda persons, run go English board go continue der. But just as Amphenomenon talk, if him improve, oga sheriff go remove di tag. Again, make una nor too vex sey I chook mouth for dis matta. Na just my $0.02 be dat.
Lolsss.. You na senior man and your input will always be valued.
|
|
|
|
Kelward
Full Member
Offline
Activity: 392
Merit: 230
Eloncoin.org - Mars, here we come!
|
|
April 18, 2024, 05:18:44 PM |
|
I thank @Igebotz, and all our ogas dem for dis laudable move to sanitize dis our board, e go help to restore di glory wey di board de wen I join di forum as a newbie, dat time our members de happy as di local board de increase with quality posts. Before I know wetin de happen, many newbies enter and I begin to de see many irrelevant posts for di board, di matter really tire me dat time. From my observations now e be like say di spamming and shitposts don reduce, and I believe say na thanks to dis una efforts. I hope say dis spammers and shitposters go learn and do di right thing, make e no be like say we de witch-hunt dem account, afterall dis na anonymous forum, we no know ourselves physically.
|
|
|
|
Igebotz (OP)
Legendary
Offline
Activity: 1372
Merit: 1648
The BSFL Sherrif 📛
|
|
April 19, 2024, 09:59:17 AM |
|
It's all good. Anything wey we go do to safeguard owa LB, I dey for am because I know how e bi b4 we got to dis level wey we dey now. Wetin I dey try prevent na make we nor come over flog dem to d point wey dem go take reverse run comot here. We sabi how area be autside here. Make we continue to dey correct one anoda in love and carry all man along on dis journey of life here.
Shoutout to Engineer (you know ya sef 🧐). You dey try nor be small. I nor even know sey you still dey forum. I think sey dat Shell and NNPC deal don click for ya side as I neva run into you like b4 na. E don tey. You na Crypto Idolo cum lord. Enjoy, bro. Na God give you. The tag na just warning tags and e no too get influence on their profile or person like that, na just a warning for them to heads-up. Few of the ones who are interested in improving sent me a message about their tag, I checked the said person profile and he was still spamming, I gave him a piece of advice and TBH I can see some changes in his posting. Others were nuked by the moderator for excessive spamming. I got a heads-up to drop a formal moderator application - I go need una support when the application drops.
|
|
|
|
Igebotz (OP)
Legendary
Offline
Activity: 1372
Merit: 1648
The BSFL Sherrif 📛
|
|
April 29, 2024, 10:29:47 AM |
|
Who's next?
I will look out in a couple of minutes. Do well to report and let's look at it together and take actions were it's needed.
|
|
|
|
|