Mpamaegbu
Legendary
Offline
Activity: 3290
Merit: 1290
Once a man, twice a child!
|
 |
December 27, 2025, 04:27:11 PM |
|
This na sign say crime and insecurity Dey everywhere, so anything wey person Dey do u gat Dey on ur widas.
Right from d beginning of mankind, crime don dey. Rememba d case of Abel and him brother for Bible too. Na two things dey cause make persin deliberately kill anoda persin and those two things na envy and covetousness. If anybodi fit remove those two from dem bodi, e go hard to do am. So, once u observe sey envy dey any of ur friends body, just shift. Envy na bad thing. U no even supposed tell person Wetin u get even if say na joke cos these days nobody know who be who and the heart of man is desperately wicked Abi how dem talk am for Bible.
The trick be sey anybodi wey mean well for u nor go even ask u to disclose wetin u get to dem bc dem too go know sey na ur privacy dem wan begin dig into. True friendship dey respect boundaries. Any friend wey nor dey respect ur boundaries nor be true friend. The problem wey me don discover in some of des things be sey most times na d crypto hodlers demselves dey use dem hand expose demselves because dem want make people know sey dem get dip pockets and dey loaded. Na seeking for validation me dey call am. Who cares, really? That boi now don die go for just Wetin he think say na normal talk with people him sabi, wey lead to this extortion and death. I feel say he fit don recognise one of dem wey make dem kill am.
Maybe, him recognized somebodi there among dem. Anyway, him don die go. The lesson na for those of us wey still dey alive and don read wetin happen to am. Sermon wey pastors dem dey drop for burials nor be for persin wey dem wan bury but for those wey attend d burial. Na so e bi.
|
| EARNBET | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | ███████▄▄███████████ ████▄██████████████████ ██▄▀▀███████████████▀▀███ █▄████████████████████████ ▄▄████████▀▀▀▀▀████████▄▄██ ███████████████████████████ █████████▌████▀████████████ ███████████████████████████ ▀▀███████▄▄▄▄▄█████████▀▀██ █▀█████████████████████▀██ ██▀▄▄███████████████▄▄███ ████▀██████████████████ ███████▀▀███████████ | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ |
▄▄▄ ▄▄▄███████▐███▌███████▄▄▄ █████████████████████████ ▀████▄▄▄███████▄▄▄████▀ █████████████████████ ▐███████████████████▌ ███████████████████ ███████████████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
| King of The Castle $200,000 in prizes | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | 62.5% | RAKEBACK BONUS |
|
|
|
|
Fiasem20
|
 |
December 27, 2025, 07:59:27 PM |
|
I think i have seen a video of this bou on tiktok, showing off your crypto assets to people might end up putting you in a lot of danger. no matter how close you might be to anyone you must realise that bitcoin is a valuable currency and a lot of people would fo anything just to have it now, people are desperate to make money but they aren't willing to pay the price to make it. Exposing your assets is only going to make people put their attention on you, this is goong to put your life in danger, you can get robbed or killed
No be lie wey you yan,this crypto space wey we dey no be to show off but the koko na to maintain low profile.The world wey we dey na very wicked world,bad things dey happen everyday and you no know who be who,so the best approach na to live a private life in respect to your holdings.Those criminals no dey use their ear hear say person dey hold bitcoin or other cryptocurrency,once dem hear say you dey hold bitcoin dem go think say you be big man and dem go like hurt you physically for your to release your password and other login details.Make we try dey keep our holdings to ourselves e go help.
|
|
|
|
|
Salahmu
|
 |
December 27, 2025, 09:05:10 PM |

Na waiting make guys way get money no they gree show off because them no say na big risk, especially for school we no say plenty things they go on for school if people way they bigger class than you in secondary school or for boarding school them fit do anything to carry the money run, we actually no no how this thing way happen to this guy take happen, whether true true him tell in classmates say him get that kind big money for crypto wallet we no no. omo things they happen ooh nothing some people no go fit do because of this money, see how them take kpai this guy.
|
| . BC.GAME | ███████████████ ███████████████ ███████████████ ███████████████ ██████▀░▀██████ ████▀░░░░░▀████ ███░░░░░░░░░███ ███▄░░▄░▄░░▄███ █████▀░░░▀█████ ███████████████ ███████████████ ███████████████ ███████████████ | ███████████████ ███████████████ ███████████████ ███████████████ ███░░▀░░░▀░░███ ███░░▄▄▄░░▄████ ███▄▄█▀░░▄█████ █████▀░░▐██████ █████░░░░██████ ███████████████ ███████████████ ███████████████ ███████████████ | ███████████████ ███████████████ ███████████████ ███████████████ ██████▀▀░▀▄░███ ████▀░░▄░▄░▀███ ███▀░░▀▄▀▄░▄███ ███▄░░▀░▀░▄████ ███░▀▄░▄▄██████ ███████████████ ███████████████ ███████████████ ███████████████ | │ │ | DEPOSIT BONUS ..470%.. | GET FREE ...5 BTC... | │ │ | REFER & EARN ..$1000 + 15%.. COMMISSION | │ │ | Play Now |
|
|
|
DBTC-brain
Newbie
Offline
Activity: 3
Merit: 0
|
 |
December 27, 2025, 11:49:06 PM |
|
What a pity that really is. I have been trying to figure out how the said suspects knew he had such huge amount of assets in his crypto wallet. Incident like this doesn't just happen . It rarely does. Someone very close to him must have had unauthorized access to his phone. Or perhaps he must have carelessly shared his phone password with a close friend or classmate. Cuz it's very rare for someone of his age to just disclose the amount of assets he has in his wallet to someone directly. It's likely an indirect disclosure. Someone had access to his phone , quickly went through the account and found out the amount. This can only happen if he didn't not assign a pass verification pin to his account. Owing to these assumptions , let's all safeguard our smart phones as any unauthorized access could cost us a lot. Your phone is your privacy. No one is to be trusted when it comes to dealing with safeguarding your crypto assets. No friend is 100% trustworthy!
|
|
|
|
|
SmartGold01
Legendary
Offline
Activity: 1288
Merit: 1118
|
 |
Today at 01:50:22 AM |
|
I think I came across this post on the general board and when I read it, omo eh pain me badly because him keep em mouth shut maybe em think say na every body be friends and you know, Dem too dey free to dey cap every thing dem get or have, so this one na another major lesson wey we go take learn from people and we no go wait for the stuff to happened to us before we learn because many things dey happen especially our country wey every body dey look for money with red eyes and all means. We no supposed loose guard for any day or for any place as e dey hard to suffer accumulate am till em come grow and e happened say person just come offload am from you So quickly without anything remain. E dey bad and RIp to the guy.
|
|
|
|
Out of mind
Sr. Member
  
Offline
Activity: 1050
Merit: 420
I like to treat everyone as a friend 🔹
|
 |
Today at 05:29:10 AM |
|
We know that every person has financial greed, there are many who share their financial positions with friends and classmates, relatives, as a result they bring their dangers. There are many more such incidents, basically this person told his classmate about crypto and that person's financial greed was too much which resulted in killing this boy. So we have to be more careful from here on out so that we do not share our portfolios with any of our classmates or relatives. When we tell them about our financial positions, then of course they will try to hurt me and they will try to take everything away. In the current era, it has become very difficult to trust people, people cannot keep their trust, rather due to financial greed they lose their humanity. That is why no matter how much our investment is, we should never share it with anyone, when we share our financial position with people, it will be challenging for our life.
|
| | | | | | ✦ ✦ | | ✦ | | ✦ ✦ | Claim your reward every day until December 25th! | | | ██
█████
| ███████▄█ ██████████▄ ████████████▄▄ ████▄███████████▄ ██████████████████▄ ░▄█████████████████▄ ▄███████████████████▄ █████████████████▀████ ██████████▀███████████ ▀█████████████████████ ░████████████████████▀ ░░▀█████████████████▀ ████▀▀██████████▀▀ | ████████ ██████████████ |
|
|
|
|
Yablee0
|
 |
Today at 07:27:45 AM Last edit: Today at 04:38:19 PM by Yablee0 |
|
I think I came across this post on the general board and when I read it, omo eh pain me badly because him keep em mouth shut maybe em think say na every body be friends and you know, Dem too dey free to dey cap every thing dem get or have, so this one na another major lesson wey we go take learn from people and we no go wait for the stuff to happened to us before we learn because many things dey happen especially our country wey every body dey look for money with red eyes and all means. We no supposed loose guard for any day or for any place as e dey hard to suffer accumulate am till em come grow and e happened say person just come offload am from you So quickly without anything remain. E dey bad and RIp to the guy.
This should serve as a strong lesson to every bitcoin enthusiasts out there and for we to know how important privacy is when it comes to bitcoin holdings, protecting your privacy is more of protecting your life perhaps any slide leakage of your investments to anyone can cause advoke so at every point in time always bear at the back of your mind that nobody is your friend, however many masquerading as a friend but in reality they are real enemies, so for your best interests and your safety as an enthusiast always keep it low least you get it hot from haters.
|
|
|
|
|
Kelward
|
 |
Today at 08:05:12 AM |
|
I think I came across this post on the general board and when I read it, omo eh pain me badly because him keep em mouth shut maybe em think say na every body be friends and you know, Dem too dey free to dey cap every thing dem get or have, so this one na another major lesson wey we go take learn from people and we no go wait for the stuff to happened to us before we learn because many things dey happen especially our country wey every body dey look for money with red eyes and all means. We no supposed loose guard for any day or for any place as e dey hard to suffer accumulate am till em come grow and e happened say person just come offload am from you So quickly without anything remain. E dey bad and RIp to the guy.
This should serve as a strong lesson to every bitcoin enthusiasts out there and for we to know how important privacy is when it comes to bitcoin holdings, protecting your privacy is more of protecting your life perhaps any slide leakage of your investments to anyone can cause advoke so at every point in time always bear at the back of your mind that nobody is your friend, however many masquerading as a friend but in reality they are real enemies, so for your best interests and safety as an enthusiast always keep it low least you get it hot from haters. The warnings are real and anybody wey de reveal dem crypto assets de do so at there own risk, only dis year I don hear about many cases of crypto theft, kidnappings and killings, a word is enough for the wise. E be like say di cases of crypto theft de more for Europe and America, because most of di news de come from those continents but dat one no mean say make we for Nigeria, go de loose guard. Although I don hear many cases also about fiat theft but make we no go neglect dis latest trend of crypto theft especially as dem go force you to reveal your seed phrase wey in di process dem go harm or even murder dem victims.
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
Livingleged
Jr. Member
Online
Activity: 45
Merit: 1
|
 |
Today at 08:14:08 AM Last edit: Today at 12:27:41 PM by Livingleged |
|
The golden rule in crypto is simple…never reveal your assets to anyone outside an extremely trusted few, and even then, share the bare minimum. Disclosing your crypto assets invites irreversible risks like scams, social engineering, phishing, targeted robberies, or violent where attackers force transfers. Realworld cases of kidnappings and home invasions after people bragged online or offline prove that silence is the best protection. If you must tell someone essential like a spouse. avoid specifics on amounts, coins, wallets, keys, or address. use multi-sig setups, decoy wallets, and duress safeguards. no seed phrase sharing, secure 2FA, and avoiding wealth signals to stay safe. In the crypto world, staying low-key is the smartest way to secure your funds and diverts attention from you.
|
|
|
|
|
|
PremiumcryptoHub (OP)
|
 |
Today at 06:10:56 PM |
|
We know that every person has financial greed, there are many who share their financial positions with friends and classmates, relatives, as a result they bring their dangers. There are many more such incidents, basically this person told his classmate about crypto and that person's financial greed was too much which resulted in killing this boy. So we have to be more careful from here on out so that we do not share our portfolios with any of our classmates or relatives. When we tell them about our financial positions, then of course they will try to hurt me and they will try to take everything away. In the current era, it has become very difficult to trust people, people cannot keep their trust, rather due to financial greed they lose their humanity. That is why no matter how much our investment is, we should never share it with anyone, when we share our financial position with people, it will be challenging for our life.
This incident is a lesson in how careful we should be when holding Bitcoin or investing in crypto because telling other people about your holdings is a complete idiotic thing to do. However, it is human nature to boast and brag about our own wealth but even then, when we engage in the crypto space, we should keep these things in mind, that it is inappropriate to display these assets. In fact, in my opinion, the boy from Ukraine shared his wealth with his classmate without any malice. Actually everyone has some trusted classmates while studying. The classmate of the 21-year-old boy from Ukraine proved once again that people lose their humanity due to financial greed, so the lesson to be learned from the incident with the Ukrainian man mentioned here is that one of the ways to keep Bitcoin and crypto assets safe is to maintain confidentiality.
|
| | | | | | ✦ ✦ | | ✦ | | ✦ ✦ | Claim your reward every day until December 25th! | | | ██
█████
| ███████▄█ ██████████▄ ████████████▄▄ ████▄███████████▄ ██████████████████▄ ░▄█████████████████▄ ▄███████████████████▄ █████████████████▀████ ██████████▀███████████ ▀█████████████████████ ░████████████████████▀ ░░▀█████████████████▀ ████▀▀██████████▀▀ | ████████ ██████████████ |
|
|
|
|
Judith87403
|
 |
Today at 09:08:33 PM |
|
It is sobering and necessary. The incident is an uneasy reminder that the security of crypto has gone beyond wallets and just password to individual safety. Sharing details of assets recklessly, or casually, may expose users to very real danger. The message you are passing rightly emphasize on discretion. In a platform where transactions can not be reversed and privacy is power, being silent is mostly the preferred way protection. For Nigerians mostly, a place where economic pressure and risk of crime exist, maintaining the size of portfolio, password, and family assets private is vital. Crypto wealth has to be handled with wisdom, humility, and very serious level of confidentiality. It is not about fear of mongering, it is basic awareness of risk. A warning in time is expected to take seriously.

Cryptomultiplier
|
 |
Today at 09:30:18 PM |

I don't know if I am right, but don't we think that this kind of incident is more predominant in regions or societies where crypto currency isn't a regulated or controlled activity? I mean, in a place like the U.S where crypto currency is openly regulated, I doubt such kind of theft and evil is easily recorded because the perpetrators can be tracked down and arrested for such heinous actions.
|
| EARNBET | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ | ███████▄▄███████████ ████▄██████████████████ ██▄▀▀███████████████▀▀███ █▄████████████████████████ ▄▄████████▀▀▀▀▀████████▄▄██ ███████████████████████████ █████████▌████▀████████████ ███████████████████████████ ▀▀███████▄▄▄▄▄█████████▀▀██ █▀█████████████████████▀██ ██▀▄▄███████████████▄▄███ ████▀██████████████████ ███████▀▀███████████ | | ████████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████████ | █████████
▄▄▄ ▄▄▄███████▐███▌███████▄▄▄ █████████████████████████ ▀████▄▄▄███████▄▄▄████▀ █████████████████████ ▐███████████████████▌ ███████████████████ ███████████████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████ | ████████ King of The Castle $200,000 in prizes
████████ | ████████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████████ | █████████ 62.5% ████████ | █████████ RAKEBACK BONUS
█████████ | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ |
[/c
|
|
|
|