Bitcoin Forum
February 19, 2026, 01:36:31 PM *
News: Community awards 2025
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 2 3 4 [5]  All
  Print  
Author Topic: Thinking you’re late to Bitcoin Accumulation ?  (Read 752 times)
Mr intelligence
Newbie
*
Offline Offline

Activity: 7
Merit: 0


View Profile
February 18, 2026, 12:43:46 PM
 #81

Happy New year my 9ja people, I nor bring too dey active for here due to some personal issues, I just hope say I go fit pick up from where I stop and at least gain more knowledge about Bitcoin from una.
Wetin I wan talk about na be say, we Dey ever late to deh start to deh stark up Bitcoin small small? I nor think say we don late. Maybe we Dey think say since we nor reach adopt am when e come out the first time, say price don leave the stage wey we fit start to Dey accumulate am, I go advise say make we nor Dey think like that, rather as we deh work dey save money and we Dey keep small small money as our spare money for corner incase of something happen, we fit go carry part of am take buy small portion of Bitcoin first keep, then when the next week or month reach as you don settle all your necessary needs them, the remaining money you divide am, take like 40% take buy small again. Just like that, if you deh consistent you go found out say the 1 Bitcoin wey you deh see as too big you don dey accumulate am small small deh go. This method so dem deh call DCA (Doller Cost Average). Other method sef deh wey be Buying the dip and Lump sum, but as person wey being dey fear to start I go advise make you first stick to this DCA method, until you don gather plenty money then you fit use other method as e take suit you.

Nor come Dey compare yourself to your childhood friend wey don first you start to adopt Bitcoin early or people dem wey dey online, na you just deh feel insecure rather them suppose deh inspire you sef. Oya check out, you deh think say you deh late, Michael Saylor just buy $2B worth of Bitcoin not quite long. As soon as you fit comot that fear, tell yourself say you nor big pass Bitcoin and Bitcoin nor big pass you, say you nor fit control am, rather you fit join body do as other dey do, you con consider as  am one important thing, you sef go shock the level wey you go reach, nor come deh underestimate yourself. Try join the network so that you sef go Dey think like other people wey deh there before you, nor form of ranking deh for there rather na just you and your hodling, you go find out say you sef don become one of the Bitcoiners. Instead of to dey think say you Dey late to Bitcoin.

One way or the other, you gats put your money for somewhere, your time, your labor, your energy, you nor go tell me say you won store am for history, e nor deh possible. As you dey wake up every day you deh contribute value to people around your surrounding. Bitcoin self na place way you fit orchestrate does forms of value take put. Also get am for the back your mind say Bitcoin nor be hedge over anything rather na solution.
Other methods are go to shock of the possibility of insecurity just like that the most thing people face in form is that lack understanding of dollar cost average second used Bitcoin as the investment of fair people to think about scum so I go adive make people dey think before go to the investment if knowledge basis in their brain think about Bitcoin is almost good to be fit good idea to understand for it but the importance thing in the right direction them for more information about it
Mr_Brilliant$
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 210
Merit: 127



View Profile WWW
February 18, 2026, 03:01:45 PM
Merited by Joy- maker (2)
 #82

These is just an excuse that is mostly used by poor people when they don't have discretionary income to invest with instead of them to plainly tell you that they don't have discretionary income to invest with, they are going to twist it the other way by saying that it is too late for them to start buying bitcoin, while those with discretionary income will do it regardless because they know that bitcoin still have potential to increase even more in the future. So it is high time we understand that there's no time that is late so long as bitcoin investment is concern.

Those with no discretionary income, should focus on getting a good job that’ll be able to provide funds for their daily needs and also save up emergency funds in the process. I won’t advise someone with no payment job or discretionary funds to invest in Bitcoin because they’ll end up liquidating their Bitcoin sooner or later for their basic needs.
While those with does with discretionary funds that are skeptical about investing in Bitcoin, I’ll suggest despite your skepticism, try to do your own research and during that process, start your accumulation via DCA method with your discretionary funds, even if it way wimpy, I believe by the time you’re done with your research and seen Bitcoin potential, you’ll see opportunities you’ve missed out on and you’ll step up your investment.
True talk, no be everybody suppose rush enter Bitcoin if dem never balance their life first..  If person no get at least steady income, any small shake for life fit make am panic sell..  And that one go pain pass because na always when price wan move up dem dey sell lol.. 

But make we talk true small… low key good job nor really dey Naija like that lol... To even get good job sef na full time job on its own..  Sometimes na side hustle or freelance na em go even good for person to hold body..

Saltysugar99
Member
**
Offline Offline

Activity: 100
Merit: 44


View Profile
Today at 10:46:44 AM
 #83

Other methods are go to shock of the possibility of insecurity just like that the most thing people face in form is that lack understanding of dollar cost average second used Bitcoin as the investment of fair people to think about scum so I go adive make people dey think before go to the investment if knowledge basis in their brain think about Bitcoin is almost good to be fit good idea to understand for it but the importance thing in the right direction them for more information about it
It would take years to learn everything about Bitcoin. But you don't need to know that much just to invest. If you have a sense of security and have a discretionary income, you can start with a small amount. You can learn while investing. And investing according to the dca method will reduce your financial and mental stress a lot.
Umulala-alala
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 392
Merit: 280


Happy 1 year anniversary Rainbet


View Profile
Today at 11:16:01 AM
 #84

en never too late to begin now dey buy bitcoin dey keep small small, our people talk say anytime wey persin wake up na that time be d person morning so even though say we been no recognize bitcoin or we been no sabi the value of bitcoin before, now wey our eyes don open make we start immediately because the price we dey see now say e high by tomorrow e go become dip because bitcoin price dey realy increase as the years dey go. make we no use because of say the price too much come dey dull ourself because for bitcoin investment we fit buy with even the small money wey we fit afford to buy with either for week or month as oyinbo dey call that pattern DCA pattern.
You dey correct every body no go fit start bitcoin investment the same time when ever any body start na e right be that as long as say na him discretionary income e dey use, the most important thing is getting started more over i no also believe say na every body go start bitcoin investment, before most of us been dey think say this bitcoin investment na scam investment but since BTC don dey for long now most people don dey invest for bitcoin now which means that people or our people don dey know the value of BTC now .

Pages: « 1 2 3 4 [5]  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!