Bitcoin Forum
July 24, 2026, 05:58:49 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 31.1 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 2 3 4 5 6 7 [8]  All
  Print  
Author Topic: Why we must choose longterm investment over trading.  (Read 1301 times)
Yablee0
Full Member
***
Online Online

Activity: 630
Merit: 215



View Profile
July 23, 2026, 05:34:20 PM
Last edit: July 23, 2026, 05:50:10 PM by Yablee0
 #141

Many people don use the idea of DCA to change their mentality say trading no dey profitable. For person wey sabi trade well well no go get any problem with trading but people we no no anything about trading and they still dey pass wrong information to others to make trading look very bad.
I hope you aren't try to make trading look more better or juicy than Bitcoin investment because that would be very misleading and I'm pretty not in support of that. However I'm not disputing the fact that trading can be profitable and that someone can make it in a short time, offcourse they can, but not always guaranteed.  Furthermore, I know we all have the right to choose our own path in investing. Because from how you are sounding you might be a real trader but you can still correct me if I'm wrong. Haven't said that,  i often tell people especially new investor that wants to get started to consider long term investment plan over trading, because that seems more secured even though nothing is actually guaranteed in life.

CryptSafe
Hero Member
*****
Offline

Activity: 1554
Merit: 664


Crypto eXchange with zero traces


View Profile
July 23, 2026, 06:06:11 PM
 #142

No doubt, long term investment is quite alright and as a matter of fact, it could guarantee an investor a good profit return on investment but that doesn't mean trading is not profitable. Although trading requires skills and experience to be able to make good profit but not always one can be guarantee returns on trading. But a long term investment is guaranteed because with time, your investment would appreciate in value giving you a good take home package for profit. Lastly, trading is not for the faint hearted, of you can not withstand the pressure from it, do not go into it. Maybe you could take a long term investment and look for something else doing to generate income for you.

Sonia_123
Full Member
***
Offline

Activity: 840
Merit: 195



View Profile WWW
July 23, 2026, 08:13:28 PM
 #143

For those person wey dey this forum wey still dey trade and don know the difference between trading and investing just only dey do themselves because trading nor get anything to offer than frustration unlike investment of bitcoin wey nor dey stressful at all because na the amount wey you get na him you go dey put and e nor dey fail, e nor even get time wey e dey end na as long as you want am na him e go stay then u go stop am the time wey you want am no loss at all like trading.

Trading profit nor be like investment for those wey dey do the two know the risk involved sey trading risk dey very high than investment because wen you go lose money nar all at once compare to investment.

Long term investment na him still be the best for all the pattern wey we dey try to take get money for ourselves, so e for good make we just focus on am make we nor let other things dey disturb us, the money wey we go put for trading make we put am fo investment so that we nor go regret am but enjoy am after our long term investment .

Pages: « 1 2 3 4 5 6 7 [8]  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!