Bitcoin Forum
August 21, 2026, 10:03:32 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 31.1 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
Author Topic: Port Harcourt matter, fake task force/agbero  (Read 379 times)
Tetu100
Full Member
***
Offline

Activity: 378
Merit: 146


Consistence keeps you more relevant in life.


View Profile
August 11, 2026, 06:04:06 AM
 #21

I hear watin happen for area because me my house they around those areas. The news no really make sense because I no fit understand wetin this agbero people wan carry our road do, drive no fit drive their motor in peace again. Like e come be like their everyday normal job like I no understand if the drivers they work for them or something? The government really need to look into this matter because that driver wey die no fit just go like that, something needs to be done otherwise, if drivers rise against the so called agbero people na for news papper them go see am. Like the whole thing come they be like say na drivers make dem no get work for the country wey our wicked politician's don already spoiled keep. You see this matter eh, authorities get to really look into it oh because if nothing is done and the  killers isn't brought to book na so e go dey continue.

Umulala-alala
Sr. Member
****
Offline

Activity: 574
Merit: 316


ALIGE


View Profile
August 11, 2026, 06:54:28 AM
 #22

I hear watin happen for area because me my house they around those areas. The news no really make sense because I no fit understand wetin this agbero people wan carry our road do, drive no fit drive their motor in peace again. Like e come be like their everyday normal job like I no understand if the drivers they work for them or something? The government really need to look into this matter because that driver wey die no fit just go like that, something needs to be done otherwise, if drivers rise against the so called agbero people na for news papper them go see am. Like the whole thing come they be like say na drivers make dem no get work for the country wey our wicked politician's don already spoiled keep. You see this matter eh, authorities get to really look into it oh because if nothing is done and the  killers isn't brought to book na so e go dey continue.
If they ever kill one agbero the rest no go learn me na the yeye government we get I dey always put blame on them go go carry people way not get sense full for road mk them dey disturb drivers and passengers why dey go their important destination, e get one way happen for omoku in same River start in onelga about 2 months ago way mk motor kill one the bike man way dey try run from this so called tax collector's or agbero boys and the state authority no dey even talk any better thing for this case i just conclude say this people dey actually work for the people in power.

Sexylizzy2813 (OP)
Hero Member
*****
Offline

Activity: 1400
Merit: 587



View Profile
August 11, 2026, 10:06:01 AM
 #23

If they ever kill one agbero the rest no go learn me na the yeye government we get I dey always put blame on them go go carry people way not get sense full for road mk them dey disturb drivers and passengers why dey go their important destination, e get one way happen for omoku in same River start in onelga about 2 months ago way mk motor kill one the bike man way dey try run from this so called tax collector's or agbero boys and the state authority no dey even talk any better thing for this case i just conclude say this people dey actually work for the people in power.

Wetin dem wan tok wey case don die, true true dis our so called government both state and d whole of naija no dey try at all, if dis piple get sense dem for do things in d ryt way but as dem feel say d publik no go fit question dem nai make we dey suffer for d hands of dis agbero dem. Like u tok if dem no off one agbero d others no go learn and see dos money dem dey collect from drivers and even market piple dem no go use d money do anything reasonable, highest na anything wey go bring smoke naindem go use am go buy con use highness dey disturb d publik. For all d cases of death wey agbero don cos non of dis government officials or d governor himself don tok about am and bring dem to book, all we hear na "we will bring them to justice ⚖️", craze piple.

Support PIGIN For Our Local Board...

 
█▄
R


▀▀██████▄▄
████████████████
▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄██████▀▀
LLBIT▀█ 
  TH#1 SOLANA CASINO  
████████████▄
▀▀██████▀▀███
██▄▄▀▀▄▄████
████████████
██████████
███▀████████
▄▄█████████
████████████
████████████
████████████
████████████
█████████████
████████████▀
████████████▄
▀▀▀▀▀▀▀██████
████████████
███████████
██▄█████████
████▄███████
████████████
█░▀▀████████
▀▀██████████
█████▄█████
████▀▄▀████
▄▄▄▄▄▄▄██████
████████████▀
........5,000+........
GAMES
 
......INSTANT......
WITHDRAWALS
..........HUGE..........
REWARDS
 
............VIP............
PROGRAM
 .
   PLAY NOW    
Su-asa
Hero Member
*****
Offline

Activity: 1106
Merit: 591


Grateful To The Giver Of Life


View Profile WWW
August 11, 2026, 07:13:04 PM
 #24

When I been dey much younger, I been dey stay for Port Harcourt, and na during 2006 to 2011, and na for Abuja waterside. Those wey dey for PH grow actually know watin I dey talk about because during those years e just be like war film, everyday running up and down, most times na even during daytime not to talk about night. But right now I con dey hear say that place now dome fine finish and the previous governor done transform the place from ghetto to something good

Well, all this thing wey I dey talk above na to point out say no be today way Port Harcourt begin rough, and the truth be say people wey dey for Port Harcourt grow get one particular lifestyle. And those wey dey easily dey influence environment, na those places wey you mention dey easily affect pass.

Talking about agbero matter, no be today e start, and no be for only PH e dey. If you go most places wey dey very busy, you go confirm am say PH on sef fit dey learn. But no be that one matter, watin matter be say make government put eyes down to lessen this looting of a thing for most places because e fit even discourage most people to visit there sef.

Marykeller
Hero Member
*****
Offline

Activity: 1904
Merit: 628



View Profile
August 11, 2026, 07:53:18 PM
 #25

These Agbero wahala, naso em d everywhere. I don't know whether na the whole Nigeria this whole wahala d exist so cos if you come for my own state, people don talk, complain to our state government about how this agberos d disturb bus drivers by causing nuisance and havoc for roads, still nothing is done.

There was a time, my state government ban the agberos for some time because of the terrible accident they cause for road. I d surprised sae, months later, they start with their nonsense with bus drivers.

Em d pain me for body each time I see all these agberos for road, and em be like sae, our government sabi wetin dem d do cos them d give them returns to hold body. Cos if not, dem for no d get morale the harass bus drivers

Berry2d
Sr. Member
****
Online Online

Activity: 770
Merit: 270


With God all things are possible


View Profile
August 11, 2026, 09:47:51 PM
 #26

These Agbero wahala, naso em d everywhere. I don't know whether na the whole Nigeria this whole wahala d exist so cos if you come for my own state, people don talk, complain to our state government about how this agberos d disturb bus drivers by causing nuisance and havoc for roads, still nothing is done.

There was a time, my state government ban the agberos for some time because of the terrible accident they cause for road. I d surprised sae, months later, they start with their nonsense with bus drivers.

Em d pain me for body each time I see all these agberos for road, and em be like sae, our government sabi wetin dem d do cos them d give them returns to hold body. Cos if not, dem for no d get morale the harass bus drivers

My brother for Nigeria today agbero na one of the most recognised body way they enforce law even pass the way others do,  i don't know if i will say its the right given to them that makes them behave like that at all time.
Its time agbero needs to be stopped in this country because they at times go across there boundaries in behaviour. How can an ordinary civilian make decisions and can not be changed by any other body in the country.
For Nigeria today road users they spend above expectations in the hands of agbero yet there is nothing the government or anybody can do about it because it is like a cultural practice in the country .

Smartvirus
Legendary
*
Offline

Activity: 2268
Merit: 1377


Go Global With Smartvirus Management Services


View Profile
August 11, 2026, 11:22:00 PM
 #27

These Agbero wahala, naso em d everywhere. I don't know whether na the whole Nigeria this whole wahala d exist so cos if you come for my own state, people don talk, complain to our state government about how this agberos d disturb bus drivers by causing nuisance and havoc for roads, still nothing is done.

No be lie, e Dey everywhere and na one of the many ways way them Dey steal money commot for government purse. The government Dey well aware of these things, them Dey see these guys operation everyday but, them allow am to Dey happen via say, as them no fit provide jobs or fair opportunity for business to thrive, them leave them to do as them like so them no go Dey break people house enter.

These people na still tools for the government when time go come to carry ballot box and those atrocities for politicians.

Worst, even the police follow for this matter, some of them Dey use them join body. Make the agbero do the dirty work and them go just Dey there Dey collect. If e turn matter, them commot their head say na civilian.

█████████████████████████
████████
▀▀████▄▀█████████
███████
██████▐█░█████████
████████
███████▐█████████
████████
███████████████
███████
▀▀███▀▀▀▀▀▀▀██████
█████
███▄▄▄▄▄▄▄████████
█████████████████████████
█████████████████████████
█████████████████████████
██████████
█████████████
█████████
▄▄▄█████████
█████████████████████████
 
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
 
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
 
 
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
 
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
 
  PLAY NOW  
Mayor of ogba
Hero Member
*****
Offline

Activity: 1120
Merit: 591


Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform


View Profile
August 12, 2026, 08:16:26 PM
 #28

I have lived in Port Harcourt for some years and I have witnessed how agbero operate, if a driver refuses to give money to agbero, agbero will either spoil the driver side mirror or hit the driver bus with a stick. I believe agbero has the backing of the government that's why they feel very much okay to act the way they like because they know if they are arrested, they will be released immediately. No matter how agbero kill drivers they will never be ban because they are a tool for politicians during election. So I'm advising drivers to always give money to agbero that loads passengers for them no matter the number of the passengers for such a scenario never to happen again.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
Sexylizzy2813 (OP)
Hero Member
*****
Offline

Activity: 1400
Merit: 587



View Profile
August 12, 2026, 11:43:34 PM
 #29

I have lived in Port Harcourt for some years and I have witnessed how agbero operate, if a driver refuses to give money to agbero, agbero will either spoil the driver side mirror or hit the driver bus with a stick. I believe agbero has the backing of the government that's why they feel very much okay to act the way they like because they know if they are arrested, they will be released immediately. No matter how agbero kill drivers they will never be ban because they are a tool for politicians during election. So I'm advising drivers to always give money to agbero that loads passengers for them no matter the number of the passengers for such a scenario never to happen again.

That madness still dey on up till now wey we dey yan about this matter, even police dey do am on a steady and e dey give this agbero them mind to continue to do am and na why I say police dey give them mind to operate like them, imagine when police dey tell agbero to go collect money come from drivers, e dey annoy me to the core. This thing you talk about agbero being linked to the government na true but I go like point am to all these local government leaders, them sabi use this boys them well and if them push them off the street they go only listen for sometime then later come back to normal action.  This one you talk na something like praising the work of agbero well well, see you dey forget say many drivers no like to give them money or to even allow them load their bus for them, so me I no see any reason why them go allow wetin you talk happen highest e go cause big kasala for the State between drivers and agbero and if e pass like that make agbero ready to fight the whole of Rivers State because enough is enough since this yeye people wey dey run the government no fit do something about am.

Support PIGIN For Our Local Board...

 
█▄
R


▀▀██████▄▄
████████████████
▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄██████▀▀
LLBIT▀█ 
  TH#1 SOLANA CASINO  
████████████▄
▀▀██████▀▀███
██▄▄▀▀▄▄████
████████████
██████████
███▀████████
▄▄█████████
████████████
████████████
████████████
████████████
█████████████
████████████▀
████████████▄
▀▀▀▀▀▀▀██████
████████████
███████████
██▄█████████
████▄███████
████████████
█░▀▀████████
▀▀██████████
█████▄█████
████▀▄▀████
▄▄▄▄▄▄▄██████
████████████▀
........5,000+........
GAMES
 
......INSTANT......
WITHDRAWALS
..........HUGE..........
REWARDS
 
............VIP............
PROGRAM
 .
   PLAY NOW    
TrialBitcoin
Jr. Member
*
Offline

Activity: 98
Merit: 1


View Profile
August 13, 2026, 10:54:10 PM
 #30

This matter of agbero operating for road na something wey don dey in existence long time ago, right from the time of our former Governor of Rivers State in the person of "Nyesom Wike" and even in the time of "Amaechi". But it's just sad say since this current administration came into power and since then we all know how our local government chairmen not having regards for the governor, made him to overlook so many things in the state, most especially this issue of agbero terrorizing the state. And this issue of agbero is something I don't think would have been any challenge to the State government at all, because all the need is just pass a law prohibiting them, and the next morning they are gone for good. But one thing should be that if agberos are removed from the street, government should be able to provide jobs to keep them busy.
I agree with you. The issue of agberos operating on the roads is not something that started with this administration; it has been around for years, even during the Amaechi and Wike administrations. But the bigger concern is why it has continued for this long when the government has the authority to regulate or completely ban their activities.

If the government genuinely wants to end agbero-related harassment and intimidation, it should enforce the law and ensure that the roads are properly regulated. However, removing them from the streets without providing alternative means of livelihood could create another problem. The government should also introduce skills acquisition, employment opportunities and other programmes that can help them earn a legitimate living.

We need both enforcement and rehabilitation. Simply chasing them off the streets without addressing unemployment will not solve the problem permanently.
Nightwatchmare
Sr. Member
****
Offline

Activity: 518
Merit: 287



View Profile
August 14, 2026, 08:22:42 PM
 #31

It is a thing of shame, seeing police working hand in hand with this so called agbero without seeing it as an offence, this has given them the privilege to act as they want. The shocking part is that you as a driver will find passengers, the rule is that any bus stop you load three passengers you must settle them, but I was surprised when I witnessed an agbero wanting to take money for just one passenger the driver load, the driver was trying to let him know that, it was one passenger he load, but he refused, insisting he must collect money from the driver, and the driver refused to give him also, that was how they started an argument, which made all the passengers left the bus. I will not blame them because, the government allowed that to happen without not taking action.











██
██
██████
R


▀▀██████▄▄
████████████████
▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄██████▀▀
LLBIT
██████
██
██
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
██████████████
 
 TH#1 SOLANA CASINO 
██████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████▄
▀▀██████▀▀███
██▄▄▀▀▄▄████
████████████
██████████
███▀████████
▄▄█████████
████████████
████████████
████████████
████████████
█████████████
████████████▀
████████████▄
▀▀▀▀▀▀▀██████
████████████
███████████
██▄█████████
████▄███████
████████████
█░▀▀████████
▀▀██████████
█████▄█████
████▀▄▀████
▄▄▄▄▄▄▄██████
████████████▀
[
[
5,000+
GAMES
INSTANT
WITHDRAWALS
][
][
HUGE
   REWARDS   
VIP
PROGRAM
]
]
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
████████████████████████████████████████████████
 
PLAY NOW
 

████████████████████████████████████████████████
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
Sexylizzy2813 (OP)
Hero Member
*****
Offline

Activity: 1400
Merit: 587



View Profile
August 18, 2026, 02:07:39 PM
 #32

All these people wey dey move better matter like dis go off topic make una try...

E get wetin I just see for Facebook concerning this agbero matter and e be like this dem don dey take action oh, if this video I watch na true I go say na welcome development becos we no go see dos mad behavior again in a long time but one thing dey tell me not to believe this thing at all, wetin make I talk like that na as we dey always see police arrest thief still release dem without doing d needful so I dey reason am say dis movement no go last but ma no talk plenty make una click on the LINK to watch d video for una self and tell us wetin be una take on this new development concerning agbero wahala for Rivers State.

Support PIGIN For Our Local Board...

 
█▄
R


▀▀██████▄▄
████████████████
▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄██████▀▀
LLBIT▀█ 
  TH#1 SOLANA CASINO  
████████████▄
▀▀██████▀▀███
██▄▄▀▀▄▄████
████████████
██████████
███▀████████
▄▄█████████
████████████
████████████
████████████
████████████
█████████████
████████████▀
████████████▄
▀▀▀▀▀▀▀██████
████████████
███████████
██▄█████████
████▄███████
████████████
█░▀▀████████
▀▀██████████
█████▄█████
████▀▄▀████
▄▄▄▄▄▄▄██████
████████████▀
........5,000+........
GAMES
 
......INSTANT......
WITHDRAWALS
..........HUGE..........
REWARDS
 
............VIP............
PROGRAM
 .
   PLAY NOW    
Pressurizedem
Full Member
***
Online Online

Activity: 459
Merit: 102



View Profile
August 18, 2026, 06:00:05 PM
 #33

Na only people wey dey PH go fit relate on this matter. We wey dey stay for Portharcourt don know how to live. Ph no be place wey you go just live feeling you can live a free life without anybody harassing you. Here na place wey you need dey in guild every time, else, e go rough for you.
When we dey go place wey we never go before for PH, we no dey carry our important gadget, like phone or anything too important to you, because anything can happen at anytime. Dem fit carry your phone on the way, or you fit still enter one chance. PH na city wey every evil thing dey happen, and it takes only bold people to fit dey the city and nothing go happen to you. Here na city to always shine your eyes, else soap go enter your eyes when you still dey inside river.
I would say PH is one of the toughest cities in Nigeria, if not the toughest.

█████████████████     BitList     █████████████████
████     |           Mixer           |        Exchanges        |          Casino          |     ████
|   Bitcointalk Archive   |   Data Visualization & Search   |  Currency Converter  |
Pearl_20
Full Member
***
Online Online

Activity: 224
Merit: 110



View Profile
August 18, 2026, 06:21:32 PM
Merited by Nightwatchmare (2), PhilosopherKing (2)
 #34

The matter really tire person, this task force and agbero talk don too dey for a long time and today you go hear say dem dissolve them but you go still dey see them operate everywhere. As we still dey even talk about am so some of them dey inside street dey forcefully collect money from  bus and keke people, just yesterday as I stroll to go buy something naim two guys mount for road with pen and pieces of paper dem hold for hand so, once dem see bus na to rush to collect money and some of the drivers dey even warmed them say if dem mistakenly come close say dem go beat them well well.

I enter keke one day na so the keke guy dey give some agbero #1000,  I dey ask say na the amount dem dey pay be that him say yes and if you know pay say dem go punch your tire be that, naim people wey follow me dey the keke dey ask say how much him dey take make one day to dey pay that kind money like this, make dem really do something about those guys, as person no even know who the  real taskforce people be. Where we dey sell food na so so run we go dey run cos of those guys, person no even know the real taskforce again, dem just pursue everybody with the market women wey dey sell their market, make dem comot them and fish out those fake ones wey dey forcefully collect money for people hand, the matter don dey tire person.
Sexylizzy2813 (OP)
Hero Member
*****
Offline

Activity: 1400
Merit: 587



View Profile
August 18, 2026, 11:59:32 PM
 #35

Na only people wey dey PH go fit relate on this matter. We wey dey stay for Portharcourt don know how to live. Ph no be place wey you go just live feeling you can live a free life without anybody harassing you. Here na place wey you need dey in guild every time, else, e go rough for you.
When we dey go place wey we never go before for PH, we no dey carry our important gadget, like phone or anything too important to you, because anything can happen at anytime. Dem fit carry your phone on the way, or you fit still enter one chance. PH na city wey every evil thing dey happen, and it takes only bold people to fit dey the city and nothing go happen to you. Here na city to always shine your eyes, else soap go enter your eyes when you still dey inside river.
I would say PH is one of the toughest cities in Nigeria, if not the toughest.

This one you talk dey almost everywhere if not everywhere, d World in general no dey safe becos d man you think say go come to your rescue nai go be the man wey go achieve from you, nothing balance as we dey so nai make some people choose to join cult or even d agbero we dey talk about so dat no body go fit harase dem any how. No be lie but still e go still good to carry small phone to avoid "I no carry phone to call" or something like that, e even get persons wey no send how bad d area be, them go carry waka nothing go happen, people wey guide full ground but e still better make we use our head and get out 4 eyes round our head, pH life no easy. Me I no sure say oh na the toughest as you talk am oh, as you don stay for oh well well nai make, make Lagos people come here them go say here dey learn work even Warriors people self go talk less of here.

Support PIGIN For Our Local Board...

 
█▄
R


▀▀██████▄▄
████████████████
▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄██████▀▀
LLBIT▀█ 
  TH#1 SOLANA CASINO  
████████████▄
▀▀██████▀▀███
██▄▄▀▀▄▄████
████████████
██████████
███▀████████
▄▄█████████
████████████
████████████
████████████
████████████
█████████████
████████████▀
████████████▄
▀▀▀▀▀▀▀██████
████████████
███████████
██▄█████████
████▄███████
████████████
█░▀▀████████
▀▀██████████
█████▄█████
████▀▄▀████
▄▄▄▄▄▄▄██████
████████████▀
........5,000+........
GAMES
 
......INSTANT......
WITHDRAWALS
..........HUGE..........
REWARDS
 
............VIP............
PROGRAM
 .
   PLAY NOW    
Mr_Brilliant$
Full Member
***
Online Online

Activity: 392
Merit: 178



View Profile WWW
August 19, 2026, 08:28:53 PM
 #36

I honestly don't know where this agbero are getting their authority. Looks like they have a backing we don't know about. Operating as if they own everywhere. If they can operate like this, it shows the kind of authority through state government have over them. Even though they are laws in place to prevent this, I don't see any effect of such laws. Enforcers is what is lacking here. The government needs to look into agencies that can enforce the rules of the government to ensure it's citizens are safe.

Roseline492
Hero Member
*****
Offline

Activity: 1120
Merit: 586



View Profile WWW
August 19, 2026, 09:36:51 PM
 #37

The matter really tire person, this task force and agbero talk don too dey for a long time and today you go hear say dem dissolve them but you go still dey see them operate everywhere. As we still dey even talk about am so some of them dey inside street dey forcefully collect money from  bus and keke people,

Taskforce are also helpful at times because there are places you will go people will be selling their market on the middle of road without minding is a public road that's meant for cars and sometimes they would cause hold up that would last an hour but with the taskforce they have chased people inside the market and warned that they would destroy their property wen them see them they sell for road so actually even as e be say them sabi do bad things but e get some work way government no gree do but them done do am for everywhere to they free, however I prefer taskforce than Agbero because taskforce is working while Agbero is not doing anything.

 
█▄
R


▀▀██████▄▄
████████████████
▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄██████▀▀
LLBIT▀█ 
  TH#1 SOLANA CASINO  
████████████▄
▀▀██████▀▀███
██▄▄▀▀▄▄████
████████████
██████████
███▀████████
▄▄█████████
████████████
████████████
████████████
████████████
█████████████
████████████▀
████████████▄
▀▀▀▀▀▀▀██████
████████████
███████████
██▄█████████
████▄███████
████████████
█░▀▀████████
▀▀██████████
█████▄█████
████▀▄▀████
▄▄▄▄▄▄▄██████
████████████▀
........5,000+........
GAMES
 
......INSTANT......
WITHDRAWALS
..........HUGE..........
REWARDS
 
............VIP............
PROGRAM
 .
   PLAY NOW    
Africolo
Sr. Member
****
Offline

Activity: 714
Merit: 443


God danm it 1x2


View Profile
August 20, 2026, 09:21:37 AM
 #38

It is sad to say but currently Rivers state doesn’t have a governor, Rivers would come back again soon to it’s days of glory after Sim Fubara leaves office, since this his fight between him and Wike the entire state has been upside down and that is the major reason why thuggery has been on rampage again in Rivers, nobody to control this Agboro boys, some of them stand side by side with police officers, as police is collecting their own bribe Abgoro boys are also collecting theirs, that is how bad things have been and neither the governor nor security agencies have intervened, this ugly incident that led to the loss of life and that is currently causing this scarcity of vehicles in certain areas is the ripple effect of a system whereby their is disunity within the tiers of government, while the politicians are busy fighting themselves this Agboro boys are going about causing havoc, now innocent Rivers residents are the once bearing the blunt.

I can imagine how stressful it is going or coming back from work if drivers are on strike, one would need to trek miles and even pay higher transport fares, apart from this ugly incident that is trending in Rivers currently if you see how dirty the entire garden city is currently you will cry, the entire state needs serious cleaning, i just hope that the new governor would revive the state.

I agree with you on this and because the governor is not focused on the government he has totally loose focus and no longer care about the well-being of the citizens because he knows he is on his way going home already and won't have the opportunity for a second tenure but my question for him is, why go for a fight he can't finish?, if he wanted to fight and win it should've been his second tenure in office not this one he did and the state is not in order, there are dustbin litterd on the streets and it seems there is no waste management to take care of it, everywhere is just so untidy.

The Agbero we are talking about gets their backups from the local government Chairman and after tasking people and seizing their properties once they pay some amount they release it for them, if the government is not in support of taskforce and Agbero they won't operate, it's high time this needs to be stopped so the drivers can have peace, if the next governor is still handpicked then I don't think he will revive the situation as he going to be taken orders from Wike like Sim Fubara.

Pages: « 1 [2]  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!