Bitcoin Forum
August 17, 2026, 08:16:16 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 31.1 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Poll
Question: Approved lanaguages for lb
Strictly pidgin only - 22 (52.4%)
Allow both English & pidgin - 19 (45.2%)
I no dey sure - 1 (2.4%)
Total Voters: 42

Pages: « 1 [2] 3 »  All
  Print  
Author Topic: Do we need this?  (Read 492 times)
Sonia_123
Full Member
***
Offline

Activity: 854
Merit: 196

View Profile
August 15, 2026, 11:12:43 PM
 #21

The thing be sey e for good make we dey use pidgin more than English so that other people nor go too know wetin dey happen for our platform just as ot-ers own LB be , we nor know wetin dey happen there but everybody knows things wey we dey do, no secret at all,. People wey dey put eyes for us go reduce even if e nor stop.
Su-asa
Hero Member
*****
Offline

Activity: 1092
Merit: 590

Grateful To The Giver Of Life

View Profile WWW
August 15, 2026, 11:31:22 PM
 #22

The two languages that we all know how to speak in Nigeria is English and Pidgin.

Both should be accepted.

It means freedom to post in anyone you like.

If you do not want an outsider to do competition with you, make it as a rule in the contests. If not, no rules against them. But to post, they have the right to post. But it will be good not to deny that they are not Nigerians.
I believe say you fit do your own research, so I go want make you try search for the two major languages wey Indians dey speak, then you tell us.

Well, I no go dey surprise say them move this discussion to off-topic, and I no go also dey surprise say you come back with the reply say even for the Indian board sef, them still dey write with pure English. But one thing I go want make you actually observe well be say make you check those boards wey dey on strictly with their local language and those wey dey on both English and their other local languages, then make you tell us watin you observe.

Well, in case you no observe anything or you no get the time to do those things, make I tell you plainly: those boards wey dey on both English and their other major languages dey always get more complains for the forum than the ones wey dey always write with their major local language for their local board.

The simple truth be say all these pipo wey dey form say them no sabi pidgin, aswr to God, them dey chew am raw anyhow if you meet them in person, everybody just dey form here because of reputation. As for the voting aspect, I vote for strictly on pidgin language.

Tungbulu
Hero Member
*****
Offline

Activity: 868
Merit: 545

For your Graphic design and editing services | DM

View Profile WWW
August 15, 2026, 11:36:19 PM
 #23

Funny enough this na the first thread about this matter wey no land for Off-topic lol. I don ask myself tire why e be say anytime them raise this matter, our able Mod Dey always Dey active to wire am enter off-topic. But I guess with the explanation and the points wey our mod don give for this thread now don really make sense and I see reasons with am. Pidgin fit Dey unofficial, but the truth be say, na e be the most spoken language for we country, and e only make sense say we normalize using am more often than we Dey use English, at least e go give us somewhat level of identity.

SatoPrincess (OP)
Legendary
*
Offline

Activity: 1806
Merit: 1175

View Profile
August 15, 2026, 11:55:21 PM
 #24

The thing be sey e for good make we dey use pidgin more than English so that other people nor go too know wetin dey happen for our platform just as ot-ers own LB be , we nor know wetin dey happen there but everybody knows things wey we dey do, no secret at all,. People wey dey put eyes for us go reduce even if e nor stop.
For me o, I feel like say na this talk of say secret or say people dey put eye na make some of us no want make this changes, make e for no be like say we get something to hide. But the motivation for this suggestion dey different and the link dey for the OP.

The simple truth be say all these pipo wey dey form say them no sabi pidgin, aswr to God, them dey chew am raw anyhow if you meet them in person, everybody just dey form here because of reputation. As for the voting aspect, I vote for strictly on pidgin language.
Nobody know anybody reach house for here so I no go assume say na forming.

Funny enough this na the first thread about this matter wey no land for Off-topic lol. I don ask myself tire why e be say anytime them raise this matter, our able Mod Dey always Dey active to wire am enter off-topic. But I guess with the explanation and the points wey our mod don give for this thread now don really make sense and I see reasons with am. Pidgin fit Dey unofficial, but the truth be say, na e be the most spoken language for we country, and e only make sense say we normalize using am more often than we Dey use English, at least e go give us somewhat level of identity.
I believe this thread will put the topic to rest. So far, we have only 30 voters. I’d have to check the monthly report thread to see how many active users we have on here. It will be helpful if at least 85% of members have their say.

█████████████████████████████
███████████▀▀███████████████
███████▀▀████▄▄█████████████
█████████▄▄██████▄▄▄▄███████
████████▀▀████████████▀▀▀▀██
████████████▀▀█▀▀▄██████████
███████▄▄███████████████████
██████████████████▄▄▄▄█████
███████▀▀████████████████████
████████████████▀▀▀▀███████
███████▄▄██████████▄▄████████
███████████▄▄██▄▄████████████
█████████████████████████████
 
 🕶 NO KYC 
|🜲 
VIP ❯❯❯❯
TRANSFER
| 
WEEKLY
RAKEBACK
|
| 
  PLAY NOW   
Dreadboost
Sr. Member
****
Offline

Activity: 336
Merit: 254

What words best describe a man? (Most natural)

View Profile
August 16, 2026, 05:14:08 AM
 #25

I feel like this na the right time for us to revisit the discussion of approved language for our local board. I know say na big adjustment but imo na for the betterment of the board. Wetin una think?

PS: please use the poll. I know say the topic go vex some people, abeg try resist the urge to post “I told you so”. He dey okay for people to get different opinions and also change their mind over time.
I for agree to the thing you talk to they acceptable by everyone but AI now fit write pidgin for person and e get as how the person go arrange am, e no go they detectable. This mata done come out almost 3 times this year and ever since then e no get any solution to the thing. The people like una way say una done they the lb before e come out claim say na english be the best. Who ah be to tell una otherwise?

E make sense as you done realize how dangerously our image they tarnish for outside board. Without pity o, e go touch everybody, even the people way feel say them dey untouched if we no tackle the issue now.

Hatchy
Legendary
*
Offline

Activity: 1232
Merit: 1255

Bitcoin Hatchy...

View Profile WWW
August 16, 2026, 07:24:55 AM
 #26

The simple truth be say all these pipo wey dey form say them no sabi pidgin, aswr to God, them dey chew am raw anyhow if you meet them in person, everybody just dey form here because of reputation. As for the voting aspect, I vote for strictly on pidgin language.
About 70-80% of Nigerians both in and out of the country speaks and write pidgin very well. It's almost everybody's first language with English being the third.( Aside your native language). I wrote many discussions, many thread, many guides on this board all in pidgin. It was lengthy but possible because pidgin is my second language. But I don't always put every discussion in pidgin, not because I dey form or something but because I believe everyone here on the local board can read any of those two languages. So it would be wrong to say that people who chose not to write in pidgin are selfish( dey form).

I honestly understand why it is even becoming more important for the local board to be in pidgin, because of how we now have perpetuators here. It simply won't stop them from coming or would change any thing. We just have to find better ways of identifying these persons or like igebotz opinion, make your threads pidgin restrained.

R

▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT|
4,000+ GAMES
███████████████████
██████████▀▄▀▀▀████
████████▀▄▀██░░░███
██████▀▄███▄▀█▄▄▄██
███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███
██░░░░░░░░█░░░░░░██
██▄░░░░░░░█░░░░░▄██
███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
▀████████
░░▀██████
░░░░▀████
░░░░░░███
▄░░░░░███
▀█▄▄▄████
░░▀▀█████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
░░░▀▀████
██▄▄▀░███
█░░█▄░░██
░████▀▀██
█░░█▀░░██
██▀▀▄░███
░░░▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
||.
|
▄▄████▄▄
▀█▀
▄▀▀▄▀█▀
▄░░▄█░██░█▄░░▄
█░▄█░▀█▄▄█▀░█▄░█
▀▄░███▄▄▄▄███░▄▀
▀▀█░░░▄▄▄▄░░░█▀▀
░░██████░░█
█░░░░▀▀░░░░█
▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄
▄░█████▀▀█████░▄
▄███████░██░███████▄
▀▀██████▄▄██████▀▀
▀▀████████▀▀
.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀
███▀▄▀█████████████████▀▄▀
█████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀
███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀
███████████░███████▀▄▀
███████████░██▀▄▄▄▄▀
███████████░▀▄▀
████████████▄▀
███████████
▄▄███████▄▄
▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄
▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄
▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄
▄██▀▄███░░░▀████░███▄▀██▄
███░████░░░░░▀██░████░███
███░████░█▄░░░░▀░████░███
███░████░███▄░░░░████░███
▀██▄▀███░█████▄░░███▀▄██▀
▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀
▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀
▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀
▀▀███████▀▀
OFFICIAL PARTNERSHIP
SOUTHAMPTON FC
FAZE CLAN
SSC NAPOLI
Ashawowo(OS)
Full Member
***
Offline

Activity: 154
Merit: 118

View Profile
August 16, 2026, 09:18:54 AM
 #27

For those who want only Pidgin speakers in their threads/topics, you can indicate it in the OP, report anyone breaking your topic rules if that'd help so we don't keep having this conversation ( local rules allowed this)
They do not even need to report it, they can make it self-moderated. Someone like me is not going to post there and leave it for the people that are afraid. If they like they should make a single mistake, that will be when they will know that posting in pidgin alone on the local board will not help them.
Dis one no be issue of mistake or not, me I vote strictly pidgin since e go help us regulate de rate wey foreigners dey give our LB bad name. E go surprise you say most of de people wey dey dey accuse for general board, even for shitposting no be real Nigerians. Na outsiders wey dey come our LB hide. So de experiment go make sense, even if na just for a while(maybe 2 months) make we go only pidgin, you go see say most people no be Nigerians. You sef wey dey form posh, you fit dey blow pidgin wella for real life, but dey form online.

I'd say going strictly Pidgin isn't going to stop Non- Nigerians from participating since Grok AI translate and write Nigerian Pidgin better more than 80% of us on this board.
If you see post wey dem use AI write, you go know. E go dey very perfect, just like when AI write English

Quote
Quick fix;

For those who want only Pidgin speakers in their threads/topics, you can indicate it in the OP, report anyone breaking your topic rules if that'd help so we don't keep having this conversation ( local rules allowed this)
Shaa dis one make sense, e dey very balanced and em go help wella.

Karl_3000
Full Member
***
Offline

Activity: 378
Merit: 203

I’m drunk on bitcoin

View Profile WWW
August 16, 2026, 09:38:34 AM
 #28

We still need to dey deliberate on this matter again? I know say we all want the betterment of our LB cause eh go bad make we kerp quite while some kind people go infiltrate our board come dey give us bad name for the forum, but make una reach am, eh go change anything if we allow only pidgin for the board?
They are only looking for what is not lost, the local board is very better right now but they just want to create another drama looking for what is not necessarily needed.

I believe this thread will put the topic to rest.
But what to rest? What many of you will be discussing on Whatsapp and Telegram groups, convincing others when you know nothing will be achieved. This is not the last time you people will create this kind of unnecessary local board madness.

95% of posts are in English but many of you but still minority are selfish and believe pidgin should be compulsory, that is very bad and selfish.

Thewatchman
Newbie
*
Offline

Activity: 27
Merit: 5

View Profile
August 16, 2026, 10:37:04 AM
 #29

There was a time I saw one Nigerian that sometimes post in other local board, he didn't speak English but translated to their native language, he got merits on the post. But seriously, I was just confuse why that user would behave such, I got to ask myself if that user leaves in a foreign country but a Nigerian? Can't mention name though but those users exist here.

Can't this kind of user be allowed to continue this habit or not?

But sometimes, I do see other foreign users writing pidgin in our LB, users like Gazectbitcoin, and 1miau and hugeblack contributing in post in our board.
Hypnotizer
Full Member
***
Offline

Activity: 350
Merit: 223

View Profile
August 16, 2026, 10:57:31 AM
 #30

It is because there is no single forum rule that stops you from posting in a Local board you’re not native to, you can post in any local board so far you can speak and write their language or if you have something you need to say there and you translated your text. The problem is when you claim to be native to that Local board when you’re not.

Quote from: Thewatchman
Can't this kind of user be allowed to continue this habit or not?

But sometimes, I do see other foreign users writing pidgin in our LB, users like Gazectbitcoin, and 1miau and hugeblack contributing in post in our board.

That’s because of what I just said above, dem get business wey dey carry dem com here nah y dem dey post for the Local board and it’s not bad, if you also have a reasonable business wey go carry you go another local board, you’re free to post there..

BitBakerr1
Hero Member
*****
Offline

Activity: 602
Merit: 540

View Profile
August 16, 2026, 11:28:40 AM
 #31

Anybody that says he can’t speak pidgin is a suspect to me except you are not born and raised in Nigeria, and If you are not born and raised in Nigeria, and for that, you cannot speak or write in pidgin, those not mean you can’t learn, the local board will give you an opportunity to learn pidgin and if you are not interested to learn then you post in the main boards after all, the only thing we are discussing here in the Nigeria main board is crypto especially bitcoin.
I believe other local board have people that can’t speak or write in their local language and they just focus on the main board.
We can’t use because of few people that can’t speak or write in pidgin and continue using English in our local board is not making sense at all.
If you check now you will see that majority of those voting for us to use English and pidgin together in this local board are not even Nigerias.
I’m suspecting a lot of people in this local board, they are not Nigerias and they are pretending to be.

What is making me angry is pretending to be a Nigeria, why can’t you come clean.

█▄
R

▀▀██████▄▄
████████████████
▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄██████▀▀
LLBIT▀█ 
  TH#1 SOLANA CASINO  
████████████▄
▀▀██████▀▀███
██▄▄▀▀▄▄████
████████████
██████████
███▀████████
▄▄█████████
████████████
████████████
████████████
████████████
█████████████
████████████▀
████████████▄
▀▀▀▀▀▀▀██████
████████████
███████████
██▄█████████
████▄███████
████████████
█░▀▀████████
▀▀██████████
█████▄█████
████▀▄▀████
▄▄▄▄▄▄▄██████
████████████▀
........5,000+........
GAMES
 
......INSTANT......
WITHDRAWALS
..........HUGE..........
REWARDS
 
............VIP............
PROGRAM
 .
   PLAY NOW    
Sticky Bomb
Sr. Member
****
Offline

Activity: 784
Merit: 414

View Profile
August 16, 2026, 11:53:22 AM
 #32

The thing be sey e for good make we dey use pidgin more than English so that other people nor go too know wetin dey happen for our platform just as ot-ers own LB be , we nor know wetin dey happen there but everybody knows things wey we dey do, no secret at all,. People wey dey put eyes for us go reduce even if e nor stop.
The problem no even be make people no know wetin dey happen here, anybody dey free to know, but na to reduce how people from oda boards dey take come here hide, when dem commit for outside, e go dey count as dirties for our LB. I dey happy as dis matter for reputation board come up and e no look like our LB person. Person wey no from naija no go fit blow pidgin wella and if em use AI we go know. We fit no dey get many issues for here if say we dey use pidgin communicate, make we just keep to dey form posh for one side try use pidgin, we go see say most of dem foreigners go leave our LB since Dem no go fit cope.

igebotz
Moderator
Legendary
*
Offline

Activity: 2198
Merit: 2436

BTalk Local Hero Winner 2026

View Profile WWW
August 16, 2026, 12:21:52 PM
 #33

I think the only viable solution for those who voted the first option would be to use the proposal below as it's nearly impossible to move a board of 70-80% English to strictly Pidgin. Let's be realistic and tell ourselves the truth.

Quick fix;

For those who want only Pidgin speakers in their threads/topics, you can indicate it in the OP, report anyone breaking your topic rules if that'd help so we don't keep having this conversation ( local rules allowed this)

..stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..

Code:
[center][table][tr][td][url=https://stake.com/?c=Igebotz][font=Arial black][size=24pt][glow=#0f212e,2][color=transparent][size=8pt].[/size].[size=9pt][sup][size=16pt][color=#fff]Stake.com[/size][/sup][/size].[size=8pt].[/td]
[td][/td][td][/td]
[td][size=2pt][tt]   [color=#2d4454]▄████████████████████████████████████▄
   [glow=#fff,2]██ [color=#ccc]▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄[/color]            [color=#ccc]▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄[/color] ██[/glow]  [color=#ed5564]▄████▄[/color]
   [glow=#fff,2]██ [color=#ccc]▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀[/color] [color=#0c79ed]██████████[/color] [color=#ccc]▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀[/color] ██[/glow]  [color=#ed5564]██████[/color]
   [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██████████ ██      ██ ██████████[/color] ██[/glow]   [color=#ed5564]▀██▀[/color]
   [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██      ██ ██████  ██ ██      ██[/color] ██[/glow]    [color=#ccc]██[/color]
   [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██████  ██ █████  ███ ██████  ██[/color] ██[/glow][color=#ccc]██▄ ██[/color]
   [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]█████  ███ ████  ███
The Founding Titan
Full Member
***
Offline

Activity: 280
Merit: 179

View Profile
August 16, 2026, 01:22:23 PM
 #34

The two languages that we all know how to speak in Nigeria is English and Pidgin.

Both should be accepted.

It means freedom to post in anyone you like.

If you do not want an outsider to do competition with you, make it as a rule in the contests. If not, no rules against them. But to post, they have the right to post. But it will be good not to deny that they are not Nigerians.

I’m not sure if you understood my point. I’m not worried about “competition” or contests. I stated my reasons quite clearly in the OP. Anyways, thanks for sharing your opinion.

We get local language make we Dey use only am here, so that other local board people no go come here con Dey give us bad name.
Igebotz is doing his best a mod. It’s not an easy job. The poll and community opinions will decide. That would settle it so we don’t have this discussion every 6 months. Personally, I prefer to write in English. I’m used to it, that’s why I said in the OP that it will be a big adjustment but worth it.
It will be a next to impossible adjustment to make. Outsiders fit still just translate wetin them write to pidgin before them post am for here so you no go fit still chase them commot with this your plan. And some of the bad name na actually our fellow Nigerians dey cause am so you no fit just pin everything ontop other people head, I sha like as you put am for vote say make we choose, although plenty people way dey select 'only pidgin' fit still later regret am.
Supreme Donvic
Full Member
***
Offline

Activity: 336
Merit: 239

View Profile
August 16, 2026, 01:36:47 PM
 #35

I think the only viable solution for those who voted the first option would be to use the proposal below as it's nearly impossible to move a board of 70-80% English to strictly Pidgin. Let's be realistic and tell ourselves the truth.

Quick fix;

For those who want only Pidgin speakers in their threads/topics, you can indicate it in the OP, report anyone breaking your topic rules if that'd help so we don't keep having this conversation ( local rules allowed this)
What makes us different from others is our identity and culture, I know we have different culture in Nigeria and we have different languages however, God made it possible for us to create one common language that everyone understands and instead of us to uphold it and cherish it we are acting this way.

In the first place we are not suppose to write in English in this local board, what is the use of local board if English is being used here.

Nigeria pidgin has dictionaries that document many of it's words and expression for example the Oxford English Dictionary. But we see the pidgin language as something that is not meant to only be used here.

Well it's a pity that Nigeria's always love western world things than our own, na why de kontri dey de way en dey.

Dr.Bitcoin_Strange
Hero Member
*****
Offline

Activity: 1400
Merit: 612

Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform

View Profile
August 16, 2026, 01:45:43 PM
 #36

The mod has already said my mind. In as much as some members of the LB would have loved to write in pidgin language, they are not fluent in writing or speaking it, so I believe it's the reason they use the English language than they can write very well. If the local board wants only pidgin, it means they are not welcoming their own country men who can write only in English and that will cause a great division here, unless the board will be divided in two section (English and pidgin) which is not good. The Mod's idea about fixing the issue is ok, I support it.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
CryptSafe
Hero Member
*****
Offline

Activity: 1568
Merit: 670

View Profile
August 16, 2026, 02:08:32 PM
 #37

The mod has already said my mind. In as much as some members of the LB would have loved to write in pidgin language, they are not fluent in writing or speaking it, so I believe it's the reason they use the English language than they can write very well. If the local board wants only pidgin, it means they are not welcoming their own country men who can write only in English and that will cause a great division here, unless the board will be divided in two section (English and pidgin) which is not good. The Mod's idea about fixing the issue is ok, I support it.

Such proposal might likely cause division on the local board as you have said which is not going to go down well with the locals. I think just as our lb mod has said in one of his early post here on this thread that anybody creating a thread or topic should indicate the language for which they want to communicate with on that topic matter so that everyone who sees it would know and have that consciousness on the thread rules of pidgin before they proceed so that if their post's are deleted it would not get them upset. Maybe this rule could help maintain the pidgin inclusiveness on our local board.

Hypnotizer
Full Member
***
Offline

Activity: 350
Merit: 223

View Profile
August 16, 2026, 02:54:49 PM
 #38

-snip
What makes us different from others is our identity and culture, I know we have different culture in Nigeria and we have different languages however, God made it possible for us to create one common language that everyone understands and instead of us to uphold it and cherish it we are acting this way.

Just as many people have already said here, it’s  not everybody that can write in pidgin especially when it comes to writing in a discussion forum like this. If we make the local board strictly pidgin, that will chase away some valuable people that don’t really know how to write much things in pidgin.

Also  Nigerian Pidgin have slangs that are not common in everywhere, let’s say for instance the local board turns strictly pidgin and someone from port harcourt writes a post in the pidgin he considers very normal but it includes some slangs that someone from other part of the country might probably not understand, how do you expect fluent communication from a scenario like this?

It is better as it is, you can choose to write in Pidgin or in English or mix them both and I consider mixing them together the best.

Quote from: Supreme Donvic
In the first place we are not suppose to write in English in this local board, what is the use of local board if English is being used here.

Local board exist to create a sense of community among people from a certain geographical area or country and not just because of the language. There’s nothing wrong in using both Pidgin and English to communicate here, we are not the only Local board that use English to communicate on this forum.

Quote from: Supreme Donvic
Nigeria pidgin has dictionaries that document many of it's words and expression for example the Oxford English Dictionary. But we see the pidgin language as something that is not meant to only be used here.

Well it's a pity that Nigeria's always love western world things than our own, na why de kontri dey de way en dey.

You should start using it to post in the local board then, it most not necessarily be the official language before you start using it. If many people actually start using pidgin or mixed pidgin to post then that might solve the issues.

Brizi5000
Full Member
***
Offline

Activity: 240
Merit: 128

View Profile
August 16, 2026, 03:06:40 PM
 #39

The mod has already said my mind. In as much as some members of the LB would have loved to write in pidgin language, they are not fluent in writing or speaking it, so I believe it's the reason they use the English language than they can write very well. If the local board wants only pidgin, it means they are not welcoming their own country men who can write only in English and that will cause a great division here, unless the board will be divided in two section (English and pidgin) which is not good. The Mod's idea about fixing the issue is ok, I support it.

Me I no sure say en get anybody wey dem born for Nigeria and the person come still grow up for Nigeria wey no fit speak pidgin. But base on say you Dey  talk about fluent for pidgin, even if as dem no too Dey fluent for pidgin at least make dem just write d small one wey dem fit write with pidgin first. If to say e go Dey possible me I for suggest say make we Dey mix the two together for our post dem, make we no too Dey write all of our post dem for English language alone, make we Dey join am wit Pidgin, like that we fit Dey confuse dem wey be imposters for here small.

POPOLUV
Sr. Member
****
Offline

Activity: 630
Merit: 441

View Profile
August 16, 2026, 03:15:54 PM
 #40

Are we aware that there are good numbers of Nigerians living in Nigeria who doesn't speak or know how to write in Pidgin? Some good numbers of them may be here and the only way they contribute is through "English" - my question is what would happen to those Nigerians if we decide to go "strictly pidgin"? Push them away from the board because we're more Nigerians than them for knowing how to speak an "unofficial language"?

I'd say going strictly Pidgin isn't going to stop Non- Nigerians from participating since Grok AI translate and write Nigerian Pidgin better more than 80% of us on this board.

Quick fix;

For those who want only Pidgin speakers in their threads/topics, you can indicate it in the OP, report anyone breaking your topic rules if that'd help so we don't keep having this conversation ( local rules allowed this)

You just highlighted a strong point that needs every members of this local board to discuss about because if not for the reason of those Nigerians that are not good when speaking or writing in pidgin language, it could have been a better option for the local board to agree only on pidgin language throughout, so that will can be able to identify who is who in this local board, although i knew I'm not too good with pidgin language but if pidgin language is the only option for the betterment of this our local board, it will not be a bad idea of putting only pidgin language into consideration because Nigeria local board is the only board that can be asses by any investors outside our local board, since the local board only deal with English language and pidgin language.

R

▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT|
4,000+ GAMES
███████████████████
██████████▀▄▀▀▀████
████████▀▄▀██░░░███
██████▀▄███▄▀█▄▄▄██
███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███
██░░░░░░░░█░░░░░░██
██▄░░░░░░░█░░░░░▄██
███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
▀████████
░░▀██████
░░░░▀████
░░░░░░███
▄░░░░░███
▀█▄▄▄████
░░▀▀█████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
░░░▀▀████
██▄▄▀░███
█░░█▄░░██
░████▀▀██
█░░█▀░░██
██▀▀▄░███
░░░▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
|||
▄▄████▄▄
▀█▀
▄▀▀▄▀█▀
▄░░▄█░██░█▄░░▄
█░▄█░▀█▄▄█▀░█▄░█
▀▄░███▄▄▄▄███░▄▀
▀▀█░░░▄▄▄▄░░░█▀▀
░░██████░░█
█░░░░▀▀░░░░█
▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄
▄░█████▀▀█████░▄
▄███████░██░███████▄
▀▀██████▄▄██████▀▀
▀▀████████▀▀
.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀
███▀▄▀█████████████████▀▄▀
█████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀
███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀
███████████░███████▀▄▀
███████████░██▀▄▄▄▄▀
███████████░▀▄▀
████████████▄▀
███████████
▄▄███████▄▄
▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄
▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄
▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄
▄██▀▄███░░░▀████░███▄▀██▄
███░████░░░░░▀██░████░███
███░████░█▄░░░░▀░████░███
███░████░███▄░░░░████░███
▀██▄▀███░█████▄░░███▀▄██▀
▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀
▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀
▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀
▀▀███████▀▀
OFFICIAL PARTNERSHIP
SOUTHAMPTON FC
FAZE CLAN
SSC NAPOLI
Pages: « 1 [2] 3 »  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!