Bitcoin Forum
October 25, 2026, 11:38:38 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 31.1 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
Author Topic: Newbies urge to prove  (Read 356 times)
Fiasem20
Sr. Member
****
Offline

Activity: 994
Merit: 312



View Profile
October 24, 2026, 01:49:26 PM
 #21

Normally newbies dem dey always dey curious when dem don acquire one kain knowledge,dem go feel as how na them don sabi pass even the person wey teach them about the crypto space.That kain setting wey that guy wey dey claim say him don sabi everything about trading no dey encouraging at all because wetin e go cost am if him and him friend reach house before dem table the mata.E dey obvious say na people dey engage in loud conversations about their investment nai dey cause their own physical attack because if those attackers no hear am from your mouth how dem wan take know say you dey into crypto trading/investment.Then lastly wetin I go advise newbies na make dem no dey claim as if them don too sabi meanwhile dem just dey begin.

Tungbulu
Hero Member
*****
Offline

Activity: 938
Merit: 556


For your Graphic design and editing services | DM


View Profile WWW
October 24, 2026, 05:58:06 PM
 #22

As I come know say even people wey dey there bedroom the look for who the wan job na professional trader, me I just look and anyone wey make mistake hit me up, I go immediately tell them say make them go rest leave people make them rest, pesin no fit junx me for that kind thing.
But make we tele ourselves the truth na because of say we know these things na em make we the talk say no strategy wey wey the work consistently, who knows wetin those people wey no no how trading the be don suffer for the hand of those men them, e just be like when person come tell me say sure game dey for gambling, I go just laugh first.
That na why I really dey grateful to come across forum like this, because the kind exposure and knowledge person don get as a result of being part of this community no be wetin person go fit go fall for those kyn things again, except say the person na pure mumu, or en greed do overripe. True true, e really get person wey dey actually make am big for all these kind of things, and those people self you no go fit even see those people come dey tell people say make them give them money to dey give them signals or show them how them fit dey consistently dey cash out, because the money wey them self dey collect from their own side self dey enough for them.

Yandakava
Newbie
*
Offline

Activity: 6
Merit: 0


View Profile
October 24, 2026, 06:19:13 PM
 #23

omor d guy just dey talk about exchange upon exchange, i ask am few things about non custodial wallet, and i just discover say him no even know, him just sabi do p2p and small spot trading at a very beginner level sef, i com ask mysef say why d whole loud noise? wey be say e obvious say dis person just start, i even offer to give am small info, him say na beginners knowledge i get lol, i come wash hand leave am oh Cheesy Cheesy

For Nigeria specifically people wetin people know much for crypto na airdrop and p2p trading. E no pass like that. Dem feel say once u sabi do p2p they take percentage for the people money you done learn be that, meanwhile that na just one side of crypto way no really dey necessary unless say you wan buy coin or sell coin to fiat.

I guess the folks you talk about have no idea of major security practices, no idea of crypto investment and the real crypto trading way get to do with candles. Check out, e no go far these guys go open account they take 5k to teach people very soon.

If I reason dis your matter well, some folks who know about cryptocurrency today was the advantage of the airdrops that trend two years ago. I observed some men, after everybody see small funds collect, they feel say dem don arrive, you no that kind feelings wey u never take before you collect for the first time, man go deh feel like OG now based on the level. The real matter no go far, men wey sabi all these things no dey carry shoulder, I been notice say dem no dey even do the talking. Their doings do the talking.
POPOLUV
Hero Member
*****
Offline

Activity: 700
Merit: 500



View Profile
October 24, 2026, 08:05:51 PM
 #24

After i have peruse through the story OP narrated above, understand that every individual or investors has different ways in dealing with anything new they have just have little knowledge about, simply because they are opportune of benefiting one or two from it, so assuming I'm the OP that was there with those guys that having such discussion that is so loud, one thing will surely come my mind, that will make me from not involving myself in such discussion, because scammers can come with different strategies that we are not aware of, OP incase of next time please avoid joining discussions, even if the people around you is discussing something that might interest you, so it is was very good that you were able to ask them some questions and to be able identify that those two are still newbies that needs to learn so much things.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT|
4,000+ GAMES
███████████████████
██████████▀▄▀▀▀████
████████▀▄▀██░░░███
██████▀▄███▄▀█▄▄▄██
███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███
██░░░░░░░░█░░░░░░██
██▄░░░░░░░█░░░░░▄██
███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
▀████████
░░▀██████
░░░░▀████
░░░░░░███
▄░░░░░███
▀█▄▄▄████
░░▀▀█████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
░░░▀▀████
██▄▄▀░███
█░░█▄░░██
░████▀▀██
█░░█▀░░██
██▀▀▄░███
░░░▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
|||
▄▄████▄▄
▀█▀
▄▀▀▄▀█▀
▄▄░░▄█░██░█▄░░▄▄
▄▄█░▄▀█░▀█▄▄█▀░█▀▄░█▄▄
▀▄█░███▄█▄▄█▄███░█▄▀
▀▀█░░░▄▄▄▄░░░█▀▀
█░░██████░░█
█░░░░▀▀░░░░█
█▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄█
▄░█████▀▀█████░▄
▄███████░██░███████▄
▀▀██████▄▄██████▀▀
▀▀████████▀▀
.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀
███▀▄▀█████████████████▀▄▀
█████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀
███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀
████████████░███████▀▄▀
████████████░██▀▄▄▄▄▀
████████████░▀▄▀
████████████▄▀
███████████▀
▄▄███████▄▄
▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄
▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄
▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄
▄██▀▄███░░░▀████░███▄▀██▄
███░████░░░░░▀██░████░███
███░████░█▄░░░░▀░████░███
███░████░███▄░░░░████░███
▀██▄▀███░█████▄░░███▀▄██▀
▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀
▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀
▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀
▀▀███████▀▀
OFFICIAL PARTNERSHIP
SOUTHAMPTON FC
FAZE CLAN
SSC NAPOLI
icebar
Sr. Member
****
Offline

Activity: 742
Merit: 273



View Profile
October 24, 2026, 09:27:23 PM
 #25

Learning something new, many people feel very experienced in a short time. But knowing a few things about Bitcoin does not mean that everything is understood, even experienced people often make mistakes here.

A person bragged about the amount of his investment in front of his friends, but he did not realize that his words could reach the ears of a stranger. This can create a lot of risks, especially if someone realizes that that person has a lot of valuable things.

So, first of all, beginners should not rush and gain experience slowly. And if you make a mistake somewhere, analyze this mistake well and learn from it correctly. It is good to have confidence, but if you lose interest in learning due to overconfidence, it is very difficult to improve.

Chinesebaby
Full Member
***
Offline

Activity: 434
Merit: 158


Authentic Bitcoin Lover


View Profile
October 24, 2026, 09:30:08 PM
 #26

i don observe say e get dis urge wey some people dey get when dem get small knowledge about something, dem wan show am everywhere dem go, dem wan show off say dem don dey do well for life, say dem dey make money and all dat, but dem forget say dat tin fit expose dem to robbery and some kain whala for we country, e go also make you miss opportunity to get beta update because you go dey feel say you too sabi.

i just say make i talk am say make we try no dey find oursef for dat kain settings make we no go drag eyes put for our bodi, use your knowledge beta your life dan to show off say you sabi any tin, try dey humble, nothing be d tin las las, d person wey you no give levels fit sabi wetin you no sabi wey be say you go need, but pride go make you miss am. No need to show off or try to prove anything, make e no put yoursef for security risk, try dey low key, E GET WHY.
For me, I see such incident as an act of over bragging, which always don't usually end well in most cases. And I'm happy you were able to wait and approach him to know what exactly he was talking about, if he is truly a profitable trader or not. Because one thing I have noticed is that people something very well don't use to brag in public, as it is always these newbies who just  know little about Bitcoin that   always talk public and claiming how much they much audibly. And had it been you were a complete newbie who did know anything about Bitcoin, that's how they would claim to offer a course and ask you to pay for it, why not knowing anything about it.

GoldBitcoin112
Member
**
Offline

Activity: 240
Merit: 15


View Profile
Today at 12:02:49 AM
 #27

With all this experience you just shared it has indeed inspired me more about how life is and more to put efforts in this life , before anyone have to survive in this life you have to work hard and make sure that those things that is always making you to fail you must have to conquer them all just to make sure that you definitely succeed in this life , this experience you shared has awaken me up , to make me seat up and never to give up on my dreams .
Pearl_20
Full Member
***
Offline

Activity: 388
Merit: 140


★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!


View Profile
Today at 04:00:05 PM
 #28

i just say make i talk am say make we try no dey find oursef for dat kain settings make we no go drag eyes put for our bodi, use your knowledge beta your life dan to show off say you sabi any tin, try dey humble, nothing be d tin las las, d person wey you no give levels fit sabi wetin you no sabi wey be say you go need, but pride go make you miss am. No need to show off or try to prove anything, make e no put yoursef for security risk, try dey low key, E GET WHY.
These newbies always overdo things; once they start journey, they start talking anyhow in public. Just imagine if you were a bad person, I think you would harmed them. That's why we they always say we should try to keep our investment secret, because you don't know who is against you. Honestly, I dey always like the way most of us behave in public; we always pretend like say we don't know about Bitcoin investment, but immediately you feel like you're the one who knows, we will come out to correct you.

Bitcoin investment is not about noise or power, because we learn different things every day, so let's not act like we know more than others.

Truly newbies try to overdo things with the little knowledge they must had forgetting that there's so much to learn about bitcoin and it's investment. There are things one should be discreet about and bitcoin is one of those many investments if not the most important that one should be careful about and not just say things in public because you don't know who is listening and you said something amazing about how most of you stay calm and humble in public which is correct because the first time I came across few of them I didn't believe that people who knew so much could be this calm and not show off in public.

Curious T
Full Member
***
Online Online

Activity: 532
Merit: 122



View Profile
Today at 07:31:23 PM
 #29

A lot of people no dey fit use their head. Them like to dey show themselves. Even if he dey make money from the trading, why he come dey loud am like that? A lot of people dey like that. Them like to dey show off. I no like people wey dey like that. This one own come worse. He no dey make any money from the thing. He still dey learn, yet he dey mouth like say he dey see better money from the thing. All these ones na the mind wey them dey carry enter trading. They feel say na something wey go just dey pour money for them. The good thing be say, later, all of them dey always discover say to make money from trading no easy as them dey think.

Mabebe
Member
**
Offline

Activity: 123
Merit: 10


View Profile
Today at 07:48:06 PM
 #30

E don really tay I show face here but even as e be so i never fit remember last when I just dey open myself dey buga about the little knowledge wey person get for the whole thing because as we know we fit feel say we sabi too much but without knowing say e get pipo wey even sabi pass us but just decide to dey on low keys based on say dem no want eyes to dey for where dem dey.
The tin wey me go cap say for whole thing be say make we try dey hide ourselves so that evil eyes no go too dey for wia we dey for any day at all.
Majestic-milf
Hero Member
*****
Offline

Activity: 1694
Merit: 769



View Profile
Today at 07:59:26 PM
 #31

 Omo, I laff wen I read the side wey the person talk say nah beginners knowledge you get and this one just prove say e no sabi something. Wen you know your stuff, you no go always dey use am brag. This one go easily fall for trap and e good say you no struggle to follow am argue else you for look person wey wan prove point by all means.
Newbies dey always dey eager to teach or brag about something but nah one small thing go teach them lesson wey go keep them quiet.


░░░░██████████████░░░░░▄▄███████████░░░░░░▄████████████░█████░░░▄███████▀
░░░░█████████████░░░░▄██████████████░░░░▄██████████████░█████░▄███████▀
░░░░▀▀▀▀▀▀▀██████░░▄██████▀▀▀▀▀█████░░▄██████▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀░████████████▀
░░░░░░░░░░░██████░░█████▀░░░░░░█████░██████▀░░░░░░░░░░░░██████████▀
▄▄▄▄▄
░░░░▄███████░░█████████████████░█████░░░░░░░░░░░░░░██████████▄
█████▄▄▄███████▀
░░░█████████████████░█████▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░████████████▄
█████████████▀
░░░░░████▀▀▀▀▀▀▀▀█████░██████████████████░█████░▀███████▄
██████████▀▀
░░░░░░░████░░░░░░░░█████░██████████████████░█████░░░▀███████▄
.com
.
...🎰 +20% Rakeback | Welcome Boost ... VIP Transfer  ... ⚽ Sport's Welcome Pack | Risk-Free ....PLAY NOW..
[/center]
Achalugo BTC
Sr. Member
****
Offline

Activity: 476
Merit: 258


★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!


View Profile
Today at 08:02:41 PM
 #32

Learning something new, many people feel very experienced in a short time. But knowing a few things about Bitcoin does not mean that everything is understood, even experienced people often make mistakes here.
Very true, that's one of the traps in Bitcoin. Some people feel after they knowing few things about Bitcoin, they know everything, and this makes them start feeling proud, which leads them to neglect to further learning. Meanwhile, Bitcoin is deep, and one can never have enough knowledge about it, especially because the market is volatile in nature. So, the moment one feels they arrived, that's when they become careless, and that might make them to encounter repeated losses.

║
★
║
BIG WINNER!
[15.00000000 BTC]
║
★
║
▄████████████████████▄
██████████████████████
██████████▀▀██████████
█████████░░░░█████████
██████████▄▄██████████
███████▀▀████▀▀███████
██████░░░░██░░░░██████
███████▄▄████▄▄███████
████▀▀████▀▀████▀▀████
███░░░░██░░░░██░░░░███
████▄▄████▄▄████▄▄████
██████████████████████
▀████████████████████▀
▄████████████████████▄
██████████████████████
█████▀▀█▀▀▀▀▀▀██▀▀████
█████░░░░░░░░░░░░░▄███
█████░░░░░░░░░░░░▄████
█████░░▄███▄░░░░██████
█████▄▄███▀░░░░▄██████
█████████░░░░░░███████
████████░░░░░░░███████
███████░░░░░░░░███████
███████▄▄▄▄▄▄▄▄███████
██████████████████████
▀████████████████████▀
▄████████████████████▄
███████████████▀▀▀▀▀▀▀
███████████▀▀▄▄█░░░░░█
█████████▀░░█████░░░░█
███████▀░░░░░████▀░░░▀
██████░░░░░░░░▀▄▄█████
█████░▄░░░░░▄██████▀▀█
████░████▄░███████░░░░
███░█████░█████████░░█
███░░░▀█░██████████░░█
███░░░░░░████▀▀██▀░░░░
███░░░░░░███░░░░░░░░░░
▀██░▄▄▄▄░████▄▄██▄░░░░
▄████████████▀▀▀▀▀▀▀██▄
█████████████░█▀▀▀█░███
██████████▀▀░█▀░░░▀█░▀▀
███████▀░▄▄█░█░░░░░█░█▄
████▀░▄▄████░▀█░░░█▀░██
███░▄████▀▀░▄░▀█░█▀░▄░▀
█▀░███▀▀▀░░███░▀█▀░███░
▀░███▀░░░░░████▄░▄████░
░███▀░░░░░░░█████████░░
░███░░░░░░░░░███████░░░
███▀░██░░░░░░▀░▄▄▄░▀░░░
███░██████▄▄░▄█████▄░▄▄
▀██░████████░███████░█▀
▄████████████████████▄
████████▀▀░░░▀▀███████
███▀▀░░░░░▄▄▄░░░░▀▀▀██
██░▀▀▄▄░░░▀▀▀░░░▄▄▀▀██
██░▄▄░░▀▀▄▄░▄▄▀▀░░░░██
██░▀▀░░░░░░█░░░░░██░██
██░░░▄▄░░░░█░██░░░░░██
██░░░▀▀░░░░█░░░░░░░░██
██░░░░░▄▄░░█░░░░░██░██
██▄░░░░▀▀░░█░██░░░░░██
█████▄▄░░░░█░░░░▄▄████
█████████▄▄█▄▄████████
▀████████████████████▀
║
★
║
║
★
║
✔ Rainbot
✔ Daily Quests
✔ Faucet
Big Dirams
Full Member
***
Offline

Activity: 392
Merit: 171


Bitcoin Casino Est. 2013


View Profile
Today at 08:30:13 PM
 #33

Omo, I laff wen I read the side wey the person talk say nah beginners knowledge you get and this one just prove say e no sabi something. Wen you know your stuff, you no go always dey use am brag. This one go easily fall for trap and e good say you no struggle to follow am argue else you for look person wey wan prove point by all means.
Newbies dey always dey eager to teach or brag about something but nah one small thing go teach them lesson wey go keep them quiet.
You actually said the truth, what the need for us bragging when we know something. Those that brag about knowing something are always the ones that don’t know much about such thing, but not all though because some people are naturally that way. They brag almost about everything even what they know perfectly and what they have little idea about they always brag.

As a newbie, we are here to learn from people with opinions and experiences so why trying to prove to them that we have the idea and being eager about proving ourselves. It clearly shows that many of newbies found of this acts are just after merits from other members, but there are other positive ways we can prove ourselves and not by eagerness and hesitation that will lead us to negativity.

Jaycoinz
Hero Member
*****
Offline

Activity: 1204
Merit: 517


God is All


View Profile WWW
Today at 08:37:16 PM
 #34

Learning something new, many people feel very experienced in a short time. But knowing a few things about Bitcoin does not mean that everything is understood, even experienced people often make mistakes here.
Very true, that's one of the traps in Bitcoin. Some people feel after they knowing few things about Bitcoin, they know everything, and this makes them start feeling proud, which leads them to neglect to further learning. Meanwhile, Bitcoin is deep, and one can never have enough knowledge about it, especially because the market is volatile in nature. So, the moment one feels they arrived, that's when they become careless, and that might make them to encounter repeated losses.

But it's not that hard to get equipped with the basic knowledge on Bitcoin, and if you are going for the means of investment them it's practically just to have the basic knowledge about saving because that's all you need to kick start, I feel the only way you will even entangled yourself more is when you try to explore and try other alternatives of actually making your funds increase in your portfolio. Bitcoin is deep no doubt but you don't necessarily need all those deep knowledge if you are not a programmer or some high tech personnel.

 
█▄
R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT▀█ 
  THE #1 SOLANA CASINO  
████████████▄
▀▀██████▀▀███
██▄▄▀▀▄▄█████
█████████████
█████████████
███▀█████████
▀▄▄██████████
█████████████
█████████████
█████████████
█████████████
█████████████
████████████▀
████████████▄
▀▀▀▀▀▀▀██████
█████████████
▄████████████
██▄██████████
████▄████████
█████████████
█░▀▀█████████
▀▀███████████
█████▄███████
████▀▄▀██████
▄▄▄▄▄▄▄██████
████████████▀
........5,000+........
GAMES
 
......INSTANT......
WITHDRAWALS
..........HUGE..........
REWARDS
 
............VIP............
PROGRAM
 .
   PLAY NOW    
Yeesha
Full Member
***
Offline

Activity: 644
Merit: 181



View Profile
Today at 09:32:00 PM
 #35

I go like start with one story wey make me dey wan talk about this topic, firstly i no know if person don tak about this kain thing before, make una let me know if any dey becasue i never see am for this board.

so i close from work on d oda day i com say make i enter some where buy food chop becasue i no get strength to go house go cook, so as i dey dia dey eat, i see two guys wey dey dia dey loudly dey discuss their portfolio, dem dey talk about Bitcoin and trading, so i just dey hear d oda guy dey talak about how him don good well well and how him dey make money almost every week, and how him sef fit teach pipo sef, d oda guy dey talk how him don put money for differnt coins and how dem don make am plenty money and all those kain talks dem.

my interest com be for d one wey talk about trading, becasue me i be person wey dey like learn, any opportunity wey i see to use learn, e no mata if d person big or small i go like learn form am, so some how talk reach my side as i sidan near dem dey eat, i com say make i ask am say bro afa, how you use dey run am wey be say e dey give you money i go like learn o.

omor d guy just dey talk about exchange upon exchange, i ask am few things about non custodial wallet, and i just discover say him no even know, him just sabi do p2p and small spot trading at a very beginner level sef, i com ask mysef say why d whole loud noise? wey be say e obvious say dis person just start, i even offer to give am small info, him say na beginners knowledge i get lol, i come wash hand leave am oh Cheesy Cheesy

i don observe say e get dis urge wey some people dey get when dem get small knowledge about something, dem wan show am everywhere dem go, dem wan show off say dem don dey do well for life, say dem dey make money and all dat, but dem forget say dat tin fit expose dem to robbery and some kain whala for we country, e go also make you miss opportunity to get beta update because you go dey feel say you too sabi.

i just say make i talk am say make we try no dey find oursef for dat kain settings make we no go drag eyes put for our bodi, use your knowledge beta your life dan to show off say you sabi any tin, try dey humble, nothing be d tin las las, d person wey you no give levels fit sabi wetin you no sabi wey be say you go need, but pride go make you miss am. No need to show off or try to prove anything, make e no put yoursef for security risk, try dey low key, E GET WHY.

Everything wey u talk na nothing but d truth. How person wan take survive if u no work hard. Even successful people wey u see today, na from somewhere dem start. We know say things no easy for this country, but e dey very important make we try our best. D problem be say many skilful people no get money wey dem go use fuel their. D fact dat  u see some people no dey do any work, no mean say na laziness dey worry every people oooo, but d truth be say u no go always get what you want immediately, and some go easily give up at some point. If you dey show off e no get any price, d best thing na to use your knowledge build better life. If not d knowledge wey u get na zero.

Anayochukwu
Full Member
***
Offline

Activity: 644
Merit: 194


★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!


View Profile
Today at 10:15:42 PM
 #36

People wey dey like this plenty everywhere na e dey funny Sha, once Dem get small knowledge about Bitcoin the next thing na to begin brag to show off and probably make people feel that they have arrived. Truly e no dey hard to know people wey be newbie for the market because no person wey don dey the market for long go discuss about being involved with Bitcoin loudly and in an open and public place like that because every true Bitcoiner suppose know say Bitcoin na something wey person suppose keep private and secure from people to avoid being a target.

Pages: « 1 [2]  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!