KupaCrypto
Member

Offline
Activity: 140
Merit: 13
|
 |
January 30, 2023, 05:45:09 AM |
|
Username: Kupacrypto Nationality: naija State : rivers Location: I be port Harcourt boy Skills : web design and development,
I dey happy to be part of this platform, becos we get learn new things everyday and na waiting they happen here couple with say we still dey use am push hustle too, e goes well I go they look up to my senior men to show me road , thanks for having me here.
Welcome to the forum brother man, nothing much to show around here, na just few things wey you gas understand. Dem be say you need follow forum rules always. No go do plagiarism, no go spam or try scamming anybody here. Just look through the OP(main page, first post) and you go see links to some kind information you suppose dey aware of. After dat then just dey engage the forum like every normal person. If the merits no first dey come, no worries just keep the hustle straight and genuine and one day your own shine go come. E get wetin I dey always tell people, you see dat post wey you no even expect am to give you merit for end up been wetin open road for you. Just make sure your posting history clean so if God remember you one day, meriters fit see something to merit. No go dey beg for merit oh and make the focus no be all about the privileges wey the forum get. First learn and understand how things be here and every other things go be extra. Thanks chairman I done hear waiting you talk, na real brotherly advice you give me, you just break Everything down for me, I go do as you talk by abiding by the rules of the forum , thanks bro , your boy they grateful and loyal. How I fit use make my posting history clean shey na only when I no plagiarized abi another thing follow??
|
|
|
|
|
|
|
"There should not be any signed int. If you've found a signed int
somewhere, please tell me (within the next 25 years please) and I'll
change it to unsigned int." -- Satoshi
|
|
|
Advertised sites are not endorsed by the Bitcoin Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction.
|
Aliosky
Newbie
Offline
Activity: 28
Merit: 15
|
 |
January 31, 2023, 02:29:03 PM |
|
Username: Aliosky Nationality: Nigeria State : osun Location: osogbo Skills : i be painter
Greetings everyone I just came across this board as i de read person post so, e con shock me say dem get place wey naija people de fit relate with each other well. I de happy as i don locate dis places so. I am new to the forum abeg make una carry me along too. Thanks
|
|
|
|
Sexylizzy2813
Member

Offline
Activity: 154
Merit: 69
|
 |
January 31, 2023, 03:59:03 PM |
|
Username: Sexylizzy2813 Nationality: Nigeria State : Rivers Location: Port Harcourt
I just feel this joy inside me when person wey introduce me to this Bitcointalk con tell me say naija piple get their own hood, senior Bros I appreciate for this community you create for us. Na my first time to enter this hangout thread..
|
|
|
|
Belarge
Member

Offline
Activity: 70
Merit: 11
|
 |
February 01, 2023, 03:10:22 PM |
|
Username: Belarge Gender :Male State of resident: Rivers State(Port-Harcourt) Skills :Drumming and Singing,
My people I greet una oo, my name na belarge o, and I be new born baby for this forum o, I don too hear about the better better things una dey do for this forum, nai I say make I join una, abeg as I dey here I go dey ask questions oo, and abeg make una try dey reply me and dey direct me make I no go astray abeg,
I really get interest for Bitcoin normally, I dey even plan to invest when small money go enter my hand, but one of my friend say make I come join this forum so I fit learn and know more better about Bitcoin, na that my friend nai come direct me to this forum, And I believe and know say una go hold my hand to direct me and my God go bless una the way en dey bless una already...
|
|
|
|
Obari
Full Member
 
Offline
Activity: 196
Merit: 171
Let's help touch the lives around us with love.
|
 |
February 01, 2023, 03:23:20 PM |
|
Username: Belarge Gender :Male State of resident: Rivers State(Port-Harcourt) Skills :Drumming and Singing,
My people I greet una oo, my name na belarge o, and I be new born baby for this forum o, I don too hear about the better better things una dey do for this forum, nai I say make I join una, abeg as I dey here I go dey ask questions oo, and abeg make una try dey reply me and dey direct me make I no go astray abeg,
I really get interest for Bitcoin normally, I dey even plan to invest when small money go enter my hand, but one of my friend say make I come join this forum so I fit learn and know more better about Bitcoin, na that my friend nai come direct me to this forum, And I believe and know say una go hold my hand to direct me and my God go bless una the way en dey bless una already...
Welcome on board brother and I also want you to know say nothing good comes easy and one of the highest and fastest way to learn na to ask and you'll get responses. I also want you to know that criticism is highly allowed here and I think is a wake up call say you have a vision and since you're here to learn about Bitcoin, I eat to let you know that you're at the right place and you should do well to go through this articles below for easy sail through this path https://bitcointalk.org/index.php?topic=1631151.0https://bitcointalk.org/index.php?topic=1689727.0
|
|
|
|
Mr.corol
Member

Online
Activity: 70
Merit: 18
|
 |
February 05, 2023, 01:07:52 PM |
|
I am extremely happy to join Bitcoin Forms. I am a newbie user. My dream is that one day I will rise from a newbie to a legendary position..
Username. Mr.corol Gender. Male Skills. Students
|
|
|
|
Aliosky
Newbie
Offline
Activity: 28
Merit: 15
|
 |
February 05, 2023, 08:09:15 PM |
|
I am extremely happy to join Bitcoin Forms. I am a newbie user. My dream is that one day I will rise from a newbie to a legendary position..
Username. Mr.corol Gender. Male Skills. Students
welcome to forum and welcome to the naija board. Na very nice dream u get so and i pray you achieve this dream but to achieve it you have to be dedicated and determined and make you de contribute to the forum. I hope you don de familiar with the forum rules if not make you read this as our senior men talk for here https://bitcointalk.org/index.php?topic=1689727.0https://bitcointalk.org/index.php?topic=703657.0
|
|
|
|
KupaCrypto
Member

Offline
Activity: 140
Merit: 13
|
 |
February 07, 2023, 03:35:39 AM |
|
I am extremely happy to join Bitcoin Forms. I am a newbie user. My dream is that one day I will rise from a newbie to a legendary position..
Username. Mr.corol Gender. Male Skills. Students
Welcome on board bro, the dream is cool, only hardwork can make it a reality. The forum is a good one as you get to meet divers people from different places, even our very own naija people, you get to learn different things and invest in your knowledge about other things too and most importantly digital currency Which has taken over the world today, it's when I got to this platform I realised all this while I was on social media I was wasting my data and time, so bro welcome once again my senior men for here go tell you other things wey you gats know too just feel free to ask.
|
|
|
|
sydneyskies
Newbie
Offline
Activity: 2
Merit: 0
|
 |
February 07, 2023, 04:46:07 PM |
|
Username: Sydneyskies Country and state of resident: Nigerian-Canadian(British Columbia) Developing Skills: Training on Data Analysis and SQL.
We dey this side dey run tinz ...legit work opportunities dey for does wen wan japa.. slow and steady wins! one love!
|
|
|
|
Nheer
Jr. Member
Offline
Activity: 56
Merit: 86
|
 |
February 15, 2023, 04:39:48 PM |
|
Username: Nheer Nationality: Nigeria State : kwara Location: ilorin Skills : student
Good day guys i greet you all, Omo I jus de happy as i jus find out about this place and e con de sweet me say na my people de here. I no still believe my eyes say naija get their personal place like other people that mean say dem recognize us here be dat. I’m really happy joining you guys here and i wish to learn from you guys.
|
|
|
|
ife2020
Member

Offline
Activity: 579
Merit: 13
Are you kind to your neighbor? Think it through
|
 |
February 16, 2023, 03:56:36 PM |
|
We dey this side dey run tinz ...legit work opportunities dey for does wen wan japa.. slow and steady wins! one love!
How pha na oga, you fit run one thread with regards to legit opportunities o; i sure say e go help many people and if dem get sponsorship too; na correct lambo e go be for us too. Abi how you see am ? Good day guys i greet you all, Omo I jus de happy as i jus find out about this place and e con de sweet me say na my people de here. I no still believe my eyes say naija get their personal place like other people that mean say dem recognize us here be dat. I’m really happy joining you guys here and i wish to learn from you guys.
I greet you too; na the best platform to learn and grow more in bitcoin knowledge you de no shaking!
|
|
|
|
Merit.s
|
 |
February 17, 2023, 11:01:05 AM |
|
Username: Sydneyskies Country and state of resident: Nigerian-Canadian(British Columbia) Developing Skills: Training on Data Analysis and SQL.
We dey this side dey run tinz ...legit work opportunities dey for does wen wan japa.. slow and steady wins! one love!
Welcome to the forum and our local board. To be a legendary is not easy,but you can achieve it,if you stay focus on your dreams,as these are the wishes of everyone here. Take your time to navigate round the different boards here and don't rush into commenting on topics that you don't have knowledge on to avoid moderator from deleting your post. Read more and make research on your own, this will enable you have fact on some topics discussed. Bros,if u dey confuse on anything,feel free ask us for here,so that you no go break out your leg for public.
|
|
|
|
Techguysally
Newbie
Offline
Activity: 4
Merit: 0
|
 |
February 17, 2023, 07:26:54 PM |
|
Username: Techguysally Nationality: Nigeria State: Nasarawa Location: lafia
Greetings everyone..omoo joy wan kill me for here as I join this bitcointalk forum, I been get interest well well for bitcoin na em my paddi tell me say make I come join this forum say my people they here well well and I go learn very well , I be student oh and you know say no be everything they go teach you for school, as I done join my people for here I go learn a lot from my seniors.
Senior bros I they greet oh I loyal,na you try past for this hama wei you create for us na God go bless you na so so excel you go de excel.
|
|
|
|
Wiwo
|
 |
February 17, 2023, 08:16:17 PM |
|
Senior bros I they greet oh I loyal,na you try past for this hama wei you create for us na God go bless you na so so excel you go de excel.
Welcome to the 9ja local board, just make sure to say you follow all the rules of the forum and you will be fine, read more and talk less unless you have something important to talk about. -Above all keep your motivation high because sometimes the journey dey tiresome but just knkw that Rome was not built in a day. -So keep the spirit high and never give up, and in no time you self go follow u understand waiten dey happen for here. -Once again you are welcome.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Rockson1
Jr. Member
Offline
Activity: 56
Merit: 2
|
 |
February 17, 2023, 09:25:09 PM |
|
Username: CryptopreneurBrainboss Gender: Male Country and state of resident: Nigeria/Port Harcourt Skills: Signature, Bounty, Community and Customer service management.My experience so far on this forum is great, I have come to understand if you follow forum rules you'll be fine and when it comes to merits just keep on producing quality post in the best way you can and in no time the merits will start coming in their numbers. Hoping to hear from you guys soon. [/quote username Rockson1 CEO Rockson and Deborah enterprise,into buying and selling of building materials and general contractor, my company is register with CAC, Gender Male,country Nigeria, state Bayelsa, I greet on na oooo as I come join here for d first time waiting I see make me happy b cos e no easy to dey here as one family, waiting I wan ask be say which day how're youths dem go stop to sell their future to politicians for small money, I wan to ask d money wey CBN print where the money dem go na b like say politicians don collecte all ooo, abeg my company needs financial empowerment if any cash empowerment program dey way need small and medium enterprise wey dey register with CAC make or na let me know, we even get smedan certificate.
|
|
|
|
Alphakilo
Jr. Member
Offline
Activity: 51
Merit: 5
|
 |
February 19, 2023, 09:55:31 AM |
|
Username:Alphakilo Gender (optional) State of resident (optional) Skills: I dey very happy say i discover this forum. E don tey wey i don dey find this kind forum and i thank God say i don discover am. And now i get time to focus on the forum. Abeg make una show me the way. As una know road na una i go dey follow. I dey here to learn more about cryptocurrency and Bitcoin in particuler. I greet una.
|
|
|
|
Obari
Full Member
 
Offline
Activity: 196
Merit: 171
Let's help touch the lives around us with love.
|
 |
February 20, 2023, 05:31:52 PM |
|
Username:Alphakilo Gender (optional) State of resident (optional) Skills: I dey very happy say i discover this forum. E don tey wey i don dey find this kind forum and i thank God say i don discover am. And now i get time to focus on the forum. Abeg make una show me the way. As una know road na una i go dey follow. I dey here to learn more about cryptocurrency and Bitcoin in particuler. I greet una.
You dey welcome mate and one thing I also want let you know be say as long as you don identify yourself as naija people go don know say you from naija and the major reason why dose questions dey there na to better let us know ourselves for ease of communication and I go advice you drop the skills you get and e fit be graphics designing, painting, drawing, just anything you know say you fit do just incase person need your services because you never can tell who might be needing your services. Welcome mate and abeg try to make your post get quality because dem dey appreciate quality over quantity and abeg no copy person work and anything wey no be you write, abeg reference that work and feel free to ask anything you wan ask because we all dey here to learn and hustle life.
|
|
|
|
DiMarxist
Member

Offline
Activity: 112
Merit: 94
Bisq Market Day - March 20th 2023
|
 |
February 22, 2023, 07:39:48 PM |
|
Username: DiMarxist Nationality: Nigeria State : Akwa Ibom Location: Iket Epkene I thank God for locating this board. I have been wandering around in the forum without knowing that my country board is here. I dey happi say, I finally find out.
|
|
|
|
sokani
|
 |
February 22, 2023, 08:05:46 PM |
|
Username: DiMarxist Nationality: Nigeria State : Akwa Ibom Location: Iket Epkene I thank God for locating this board. I have been wandering around in the forum without knowing that my country board is here. I dey happi say, I finally find out.
Welcome brother... Na our corner be this and we dey happy to welcome you to our local joint where we dey torchlight many mata as e concern we country and your input would be very much appreciated. 🍷
|
|
|
|
I_Anime
Jr. Member
Offline
Activity: 51
Merit: 4
|
 |
February 23, 2023, 02:40:47 AM |
|
Username : I_Anime Gender : Male State : Edo Skills : Software and Web dev Omo why some of whona dey add Nationality Abeg who get PVC way try go vote and nor just to go vote but person vote wisely. May God help us
|
|
|
|
|