Maestro75
Sr. Member
  
Offline
Activity: 1666
Merit: 267
Bisq Market Day - March 20th 2023
|
 |
November 20, 2022, 04:38:32 PM |
|
Na news like this deh make Nigerians wey no like anything about bitcoin deh happy for. They want make e bi say every day those weh deh into cryptocurrency deh cry. Our tears deh make them happy say them took a wise decision not to invest there. But God no go shame us. We shall succeed and be wealthy one day. Na why dem dey call am cry-pto. Meaning you go cry sometimes before you go begin enjoy.
You no lie o. We must cry before we smile sha. I don cry for this industry no be small.
|
|
|
|
|
|
|
"Bitcoin: mining our own business since 2009" -- Pieter Wuille
|
|
|
Advertised sites are not endorsed by the Bitcoin Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction.
|
|
|
Zanab247
Member

Offline
Activity: 784
Merit: 32
Bisq Market Day - March 20th 2023
|
 |
November 20, 2022, 05:17:28 PM |
|
Although this year hasn't been the best year for Crypto-currency. Things just they move from one dip to another we understand sey the market Dey volatile so we no go give us. That said I one know which coin una Dey hopeful on right now as the market Dey low and with reason make we exchange knowledge.
If wetin I dey hear now na true in the community, Solana is the hope of some people now because the price is showing some green light in the crypto market to calm people down dat something can still happen before the end of December. Since the price of Solana is still low in the market, it will be favourable if u can cross ur mind and invest in Solana, and watch what will happen to Solana investors soon.
|
|
|
|
CryptopreneurBrainboss (OP)
Legendary
Online
Activity: 1848
Merit: 3263
There's no death only a better place than earth...
|
 |
November 20, 2022, 07:17:10 PM |
|
FIFA sef e don dey adopt bitcoin, yesterday someone sent me pm to join this Sportsbet.io's World Cup Prediction Sign-up. 0.002 to join 0.2+ in prizes and in the process of reading the various comments, I saw hilariousandco made a tok say FIFA Pipo sef e dey di platform. So I come dey think say, BTC go go up and e no go take time again Even as bi like dis, I believe say bitcoin is still All Time High (ATH). That thread no dey in anyway associated with FIFA so FIFA never adopt Bitcoin if not e for dey all over the news. That thread na just sponsored prediction thread wey dat casino dey organize for the world cup and dem dey steadily run am for any tournament wey show up. I think the only thing FIFA been do wey concerned cryptocurrency na when dey partner with Algorand for their NFT collection. BTC go definitely go up, like dat one na one sure thing wey dey this world wey we dey so. The way Bitcoin was built, if demand for am continue dey increase soon we no go fit afford one Bitcoin again and already self that one na strong problem for many of us as e dun dey even too cost to afford at the moment. Ehhh ehh as this world cup dey start so, which country you dey support as our own country no dey play the tournament?.
|
|
|
|
Frankolala
Sr. Member
  
Offline
Activity: 294
Merit: 256
#on God
|
 |
November 20, 2022, 08:07:32 PM |
|
Ehhh ehh as this world cup dey start so, which country you dey support as our own country no dey play the tournament?.
Na many people lose for this recent bitcoin issue and price dip,I believe say na one of the crptocurrency be this so make we learn from this things wey dey happen. For now the world cup just start and I never really see all the country display their skills so I neva get any country wey I go support as I no won go rush choose country and at the end e no come sure for that country this go vex me because I no dey like be loser. Any country wey i go support gat be country wey go fit reach semifinals so that na fate go come determine the rest so that I go enjoy the competition
|
|
|
|
Cryptomultiplier
|
 |
November 20, 2022, 10:24:40 PM |
|
Ehhh ehh as this world cup dey start so, which country you dey support as our own country no dey play the tournament?.
Na many people lose for this recent bitcoin issue and price dip,I believe say na one of the crptocurrency be this so make we learn from this things wey dey happen. For now the world cup just start and I never really see all the country display their skills so I neva get any country wey I go support as I no won go rush choose country and at the end e no come sure for that country this go vex me because I no dey like be loser. Any country wey i go support gat be country wey go fit reach semifinals so that na fate go come determine the rest so that I go enjoy the competition At least, all the countries wey come Qatar suppose don play their first matches before person go know which country to support. As my country kuku no go, at least make I see lineups play their first games. I dey on the African side sha, but you and I know say na only round 16 or quarter finals them fit reach, if them play well o. Ghana, Senegal and Tunisia for Africa na those wey i still dey look so as to support one. As for BTC rate now, I cant wait for it to go up before election next year.
|
|
|
|
Hyphen(-)
|
 |
November 21, 2022, 06:05:42 AM |
|
Ehhh ehh as this world cup dey start so, which country you dey support as our own country no dey play the tournament?.
Omo na to support Brazil oo na dem be my favorite team for the tournament as my own country no gree qualify. But for Africa I they support Senegal even though their main man wey be d most important player d squad dey injury and dem talk say him no go fit play the competition, I still de wit dem go make Africa proud because na dem we de loo up to now as Nigeria no qualify.
|
|
|
|
█▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ █ ▄▄▄██▀▀▀▀▀▄▄ █ ▄▄██▀▀▄▄▀▀▀▀▀▄▄▄ █ ▄██▀▄██▀▄▀▀▀ ▄▄ ▄▄▄▄ █ ███ ██▀ █ ▄▄▀▄▄ ▀█▄ █ ███ ███ █ ▀▄ █▄ ██ █ ███ ███ █ █ ██ ██ █ ███ ███ █ ▄▀ █▀ ██ █ ███ ██▄ █ ▀▀▄▀▀ ▄█▀ █ ▀██▄▀██▄▀▄▄▄ ▀▀ ▀▀▀▀ █ ▀▀██▄▄▀▀▄▄▄▄▄▀▀▀ █ ▀▀▀██▄▄▄▄▄▀▀ █▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ | ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀█████████████████████████████████ . WHIRLWIND . ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄█████████████████████████████████████████████████████ | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ | | | [ THE LOWEST FEE! ] 0.25% - 4% | │ | (BTC) ● ● (BTC) |
● | ▄▄▄▄▄ ▀▀▀▄▄▄ ▄▄██▀▀ ▄▄▄ ▀██▄ ███▀ ▄█▀▀▀ ▄ ▀██▄ ▐███ ▀██▄▄██ ▄▄▀▀ ▄▄▄▄▄▄ █▄ ▄██▄██▀ ▀▀██▀▄██▄▄▄▀▀▀▀▀▀▀▀▄█████▀▀▀▄▄ ▀█▄▄▄▄▀▀▀█████▀▀▀▄▄▄▄▄▀▀▀ ▄ ▀█▄▀▀▀▀▄▄▄▄▄▀▀▀▀▀▄▄▄▄▄▀▀ ▀▀▀▀▄▄▄▄▄▀▀▀▀▀ ▄▄▄▄▀ ▀▀█▄▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ▀▄▄▄▀▀▀▀▀▀▀▀ ▀▄▄▄▀▀▀▀▀ ▄▄▄▄▀▀▀ ▀█▀ | (BTC) (BTC) ● ● (BTC) | │ | [ CHOOSE YOUR MODE ].███████████████████ ██████████░████████ ████████▀░█████████ ███████░░░▀▀▀██████ ██████▄▄▄░░░███████ █████████░▄████████ ████████░██████████ ███████████████████ | FAST | │ | ███████████████████ ████████████▀░░▀███ █████████▀░░▀▄░▄███ ███████▀░░░░▄██████ █████▀░░░░▄████████ ████░░░░▄██████████ ███░░▄▄████████████ ███████████████████ | NOTE |
| | | █▀▀▀ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █▄▄▄ | ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀█████████████████████████████████ . MIX NOW . ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄█████████████████████████████████████████████████████ | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ |
|
|
|
Maestro75
Sr. Member
  
Offline
Activity: 1666
Merit: 267
Bisq Market Day - March 20th 2023
|
 |
November 21, 2022, 09:04:16 AM |
|
That thread no dey in anyway associated with FIFA so FIFA never adopt Bitcoin if not e for dey all over the news. Na the thing be that. Maybe our brother Agbe deh mistake individual participation of FIFA officials for that thread to represent the complete FIFA as an organization. But you don clear the matter for every body now. I deh support Ukraine. Make FIFA just make sure say them carry that cup. Abeg before anybody come say I no know wetin deh sub say Ukraine no follow, I know all that. I don see where this kind thing happen before. For dream. The team no play but them win gold medal.
|
|
|
|
Hyconic
Newbie
Offline
Activity: 27
Merit: 3
|
 |
November 21, 2022, 09:50:02 AM |
|
First timers abeg just introduced yourself so we fit relate weller - Username:
- Gender
- State of residence
- Skills
My country people I trowey salute for all of una and I dey happy well well say I stumble on this thread wey my own people full ground. Username: Hyconic Gender: Male State of residence: Rivers state Skills:
|
|
|
|
Agbe
Sr. Member
  
Online
Activity: 476
Merit: 1027
Bisq Market Day - March 20th 2023
|
 |
November 21, 2022, 12:36:04 PM |
|
That thread no dey in anyway associated with FIFA so FIFA never adopt Bitcoin if not e for dey all over the news. Na the thing be that. Maybe our brother Agbe deh mistake individual participation of FIFA officials for that thread to represent the complete FIFA as an organization. But you don clear the matter for every body now. I deh support Ukraine. Make FIFA just make sure say them carry that cup. Abeg before anybody come say I no know wetin deh sub say Ukraine no follow, I know all that. I don see where this kind thing happen before. For dream. The team no play but them win gold medal. Na so di mata be, na mistake wey I do, I ben wan say, FIFA also have their own predictor here which we may also use and then combine the points together. FIFA's predictor is different in that you predict the order you think the teams will finish in and how they progress through the tournament. But di individual of FIFA dey use BTC, and I don see in a news dat Messi sef don dey join NFT move. For supporting a team 4 di world cup, I go support Argentina and Senegal, but make we watch di matches first before pesin go kno where to put head.
|
|
|
|
█▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ █ ▄▄▄██▀▀▀▀▀▄▄ █ ▄▄██▀▀▄▄▀▀▀▀▀▄▄▄ █ ▄██▀▄██▀▄▀▀▀ ▄▄ ▄▄▄▄ █ ███ ██▀ █ ▄▄▀▄▄ ▀█▄ █ ███ ███ █ ▀▄ █▄ ██ █ ███ ███ █ █ ██ ██ █ ███ ███ █ ▄▀ █▀ ██ █ ███ ██▄ █ ▀▀▄▀▀ ▄█▀ █ ▀██▄▀██▄▀▄▄▄ ▀▀ ▀▀▀▀ █ ▀▀██▄▄▀▀▄▄▄▄▄▀▀▀ █ ▀▀▀██▄▄▄▄▄▀▀ █▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ | ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀█████████████████████████████████ . WHIRLWIND . ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄█████████████████████████████████████████████████████ | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ | | | [ THE LOWEST FEE! ] 0.25% - 4% | │ | (BTC) ● ● (BTC) |
● | ▄▄▄▄▄ ▀▀▀▄▄▄ ▄▄██▀▀ ▄▄▄ ▀██▄ ███▀ ▄█▀▀▀ ▄ ▀██▄ ▐███ ▀██▄▄██ ▄▄▀▀ ▄▄▄▄▄▄ █▄ ▄██▄██▀ ▀▀██▀▄██▄▄▄▀▀▀▀▀▀▀▀▄█████▀▀▀▄▄ ▀█▄▄▄▄▀▀▀█████▀▀▀▄▄▄▄▄▀▀▀ ▄ ▀█▄▀▀▀▀▄▄▄▄▄▀▀▀▀▀▄▄▄▄▄▀▀ ▀▀▀▀▄▄▄▄▄▀▀▀▀▀ ▄▄▄▄▀ ▀▀█▄▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ▀▄▄▄▀▀▀▀▀▀▀▀ ▀▄▄▄▀▀▀▀▀ ▄▄▄▄▀▀▀ ▀█▀ | (BTC) (BTC) ● ● (BTC) | │ | [ CHOOSE YOUR MODE ].███████████████████ ██████████░████████ ████████▀░█████████ ███████░░░▀▀▀██████ ██████▄▄▄░░░███████ █████████░▄████████ ████████░██████████ ███████████████████ | FAST | │ | ███████████████████ ████████████▀░░▀███ █████████▀░░▀▄░▄███ ███████▀░░░░▄██████ █████▀░░░░▄████████ ████░░░░▄██████████ ███░░▄▄████████████ ███████████████████ | NOTE |
| | | █▀▀▀ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █▄▄▄ | ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀█████████████████████████████████ . MIX NOW . ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄█████████████████████████████████████████████████████ | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ |
|
|
|
Adamsnooky
Newbie
Offline
Activity: 4
Merit: 0
|
 |
November 21, 2022, 06:18:35 PM |
|
Username: Adamsnooky Country: Nigeria State: River State Skills: freelancer, information management, write
I'm a fresh member of this forum, I'm very happy to see my people here. I greet ona ooo, I just need small tips wey I fit use get merits and thread were I go fit they post to get merits and the kind of topics way go enter people mind.
Once again I'm happy to be in your means.
|
|
|
|
Anguwa
Member

Offline
Activity: 560
Merit: 30
|
 |
November 21, 2022, 07:00:45 PM |
|
Username: Adamsnooky Country: Nigeria State: River State Skills: freelancer, information management, write
I'm a fresh member of this forum, I'm very happy to see my people here. I greet ona ooo, I just need small tips wey I fit use get merits and thread were I go fit they post to get merits and the kind of topics way go enter people mind.
Once again I'm happy to be in your means.
Welcome to Bitcointalk forum my broad, we de all welcome u here. Weting de be say, you go de obey all d rules wey dis forum get so dat u go move steady wit orders. For dis forum if u put merit as ur top priority, e de hard to show face, but as u talk am say which kind post I go de do we u go de get merit na im be d important one, if u fit de post tns wey de educative and informative about Bitcoin for dis forum, merit go choke everywhere 4 u, but no put am top priority for now, try learn one or two. Once again welcome.
|
|
|
|
Maestro75
Sr. Member
  
Offline
Activity: 1666
Merit: 267
Bisq Market Day - March 20th 2023
|
 |
November 21, 2022, 08:20:01 PM |
|
For supporting a team 4 di world cup, I go support Argentina and Senegal, but make we watch di matches first before pesin go kno where to put head.
You don see as the matter be na abi? Game weh Senegal hold down well till 83rd minutes and they allowed it slipped by. Not only that, they conceded another goal, making it 2 goals to nothing in less than 10mins to the end of the match. My brother me I no deh support any Africa team o because I no want to give myself unnecessary BP. I want to watch the matches without any emotions attached to it. Nobody fit kill me with high BP.
|
|
|
|
Coyster
Legendary
Offline
Activity: 1610
Merit: 1131
'Life's but a walking shadow'!
|
 |
November 22, 2022, 12:21:15 AM |
|
I'm a fresh member of this forum, I'm very happy to see my people here. I greet ona ooo, I just need small tips wey I fit use get merits and thread were I go fit they post to get merits and the kind of topics way go enter people mind.
Welcome brother man, all man for here they happy when new member like you join us, so we no hide mouth at all take welcome you for here, i no go talk too much, but as e b so your post sound somehow oh, because e come be like say you don they find merits from the beginning of your waka for forum here, i know say to earn merits they sweet, and every user for this forum they enjoy am when person pour them some merits, but no carry all your mind they find am, if not you no go get am, just enjoy the forum as you see am, learn everything wey they very important, and with time you go begin drop post wey they very constructive and of good quality wey go bring plenty merits, so no rush anything bro.
|
|
|
|
CryptopreneurBrainboss (OP)
Legendary
Online
Activity: 1848
Merit: 3263
There's no death only a better place than earth...
|
 |
November 22, 2022, 06:37:58 AM |
|
NEW TOPIC: History as Buhari Supervises Crude Oil Drilling in the NorthFor the first time in history, President Muhammadu Buhari is expected to officially kick off the drilling of crude oil in the north on Tuesday, about two years after the mineral resource was discovered in the region. This is a major boost to the efforts by the federal government to ensure that the region produces crude oil in commercial quantities.Specifically, the president will conduct the ground-breaking ceremony of the Kolmani Oil Prospecting Lease (OPL) 809 and 810 at the Kolmani field site located in Bauchi and Gombe states. The president is expected to carry out the historic exercise with the support of the Minister of State for Petroleum, Mr. Timipre Sylva and the Group Chief Executive Officer of the Nigerian National Petroleum Company Limited (NNPC), Mallam Mele Kyari, among others, THISDAY gathered.It was further learnt that the oilfields in Bauchi and Gombe states will be developed by Sterling Global Oil, New Nigeria Development Commission (NNDC) and the NNPC Limited. “The ceremony will be held on Tuesday, November 22, and will be attended by Mr. President himself together with most of his cabinet members including... Read more: https://www.thisdaylive.com/index.php/2022/11/20/history-as-buhari-supervises-crude-oil-drilling-in-the-north/I dey happy as dey dun find oil for the north and maybe now our northerner leader go fit agreed to the terms of giving every state their independence. I seriously they wish this discover to dey successful so the North for face their own national resources and commot eye for the south own. I believe say this new development go strength the country economy and fit reduced the fuel spike in price and scarcity wey we dey get. You no say the north get well industrial men wey go run better refinery for them and e go dey successful unlike wetin we dey experience for the south. Sha wetin you dey think of this new discovery and how e go affect the counter both positively and negatively?.
|
|
|
|
Wiwo
|
 |
November 22, 2022, 06:54:25 AM |
|
That thread no dey in anyway associated with FIFA so FIFA never adopt Bitcoin if not e for dey all over the news. Na the thing be that. Maybe our brother Agbe deh mistake individual participation of FIFA officials for that thread to represent the complete FIFA as an organization. But you don clear the matter for every body now. I deh support Ukraine. Make FIFA just make sure say them carry that cup. Abeg before anybody come say I no know wetin deh sub say Ukraine no follow, I know all that. I don see where this kind thing happen before. For dream. The team no play but them win gold medal. Na so di mata be, na mistake wey I do, I ben wan say, FIFA also have their own predictor here which we may also use and then combine the points together. FIFA's predictor is different in that you predict the order you think the teams will finish in and how they progress through the tournament. But di individual of FIFA dey use BTC, and I don see in a news dat Messi sef don dey join NFT move. For supporting a team 4 di world cup, I go support Argentina and Senegal, but make we watch di matches first before pesin go kno where to put head. And again Agbe make u know say NFT no get anything to do with Bitcoin or cryptocurrency, the thing that makes people associate NFTs with crypto currency like Bitcoin, na say NFT also the run on the blockchain and are listed in exchanges and you can fine them in exchange market place, aside from that, NFTs as a non fungible token does not have the currency ability Cryptocurrencies like Bitcoin have. So there is is big difference between both, so even though Messi have an NFTs it doesn't add up any thing to bitcoin adoption in any way. FIFA is a centralized football body which is highly politicized, and it organizers and management are government officials representing various nations. The only way FIFA can promote cryptocurrncy is promoting cryptocurecy services, source as Billboard adverts around the stadium with Crypto exchange and gambling platforms being their major customers, and we all know that, exchange and gambling industry are highly centralized, and Bitcoin and it decentralization is not champion in any way.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
knowngunman
Member

Offline
Activity: 98
Merit: 34
|
 |
November 22, 2022, 07:00:29 AM |
|
I dey happy as dey dun find oil for the north and maybe now our northerner leader go fit agreed to the terms of giving every state their independence. I seriously they wish this discover to dey successful so the North for face their own national resources and commot eye for the south own. I believe say this new development go strength the country economy and fit reduced the fuel spike in price and scarcity wey we dey get. You no say the north get well industrial men wey go run better refinery for them and e go dey successful unlike wetin we dey experience for the south.
Sha wetin you dey think of this new discovery and how e go affect the counter both positively and negatively?.
Whatever it is, President Buhari don delivered on this one. Making Kolmani a reality go dey among one of his major achievements. Just before the last election, on 2 February 2019, while inaugurating the Kolmani drilling site, he said, “Today’s event is not only a success story but a landmark of promise kept to the Nigerian people.” With the commissioning ceremony today, he will be living his 1984 dream. The thing wey remain now na make next president dey committed and not later abandon the project cux na the problem wey we dey get for naija be that. Continuity no dey our system. Na development for North and Nigeria entirely wey need to be commended. But how you all take dey reason say north eyes dey for south resources dey baffle me sha 
|
|
|
|
Wiwo
|
 |
November 22, 2022, 07:58:22 AM |
|
NEW TOPIC: History as Buhari Supervises Crude Oil Drilling in the NorthFor the first time in history, President Muhammadu Buhari is expected to officially kick off the drilling of crude oil in the north on Tuesday, about two years after the mineral resource was discovered in the region. This is a major boost to the efforts by the federal government to ensure that the region produces crude oil in commercial quantities.Specifically, the president will conduct the ground-breaking ceremony of the Kolmani Oil Prospecting Lease (OPL) 809 and 810 at the Kolmani field site located in Bauchi and Gombe states. The president is expected to carry out the historic exercise with the support of the Minister of State for Petroleum, Mr. Timipre Sylva and the Group Chief Executive Officer of the Nigerian National Petroleum Company Limited (NNPC), Mallam Mele Kyari, among others, THISDAY gathered.It was further learnt that the oilfields in Bauchi and Gombe states will be developed by Sterling Global Oil, New Nigeria Development Commission (NNDC) and the NNPC Limited. “The ceremony will be held on Tuesday, November 22, and will be attended by Mr. President himself together with most of his cabinet members including... Read more: https://www.thisdaylive.com/index.php/2022/11/20/history-as-buhari-supervises-crude-oil-drilling-in-the-north/I dey happy as dey dun find oil for the north and maybe now our northerner leader go fit agreed to the terms of giving every state their independence. I seriously they wish this discover to dey successful so the North for face their own national resources and commot eye for the south's own. I believe say this new development to strengthen the country's economy and fit reduced the fuel spike in price and scarcity wey we dey get. You no say the north get well industrial men wey go run better refinery for them and e go dey successful unlike wetin we dey experience for the south. Sha wetin you dey think of this new discovery and how e go affect the counter both positively and negatively?. Baba the discovery makes sense, because once every state have a major mineral resource like crude petroleum those other states were dey dependent go at least get waiten to fall back to when the issue of state independence is discussed at the national level. One of the major set back of restructuring and true federalism in Nigeria is the over-dependant of the north on other parts for revenue derivation from crude oil most especially, but now that most States are now discovering resources that can aid their self-sustainability if they are asked to manage their resource and pay some percentages to the federal against the present corrupted manner of federal government total control of all the mineral resource within all the states in the federation. I was happy when I watch on the news that my own state is now listed among oil-producing states in Nigeria even though the exploration of the oil has not begun but at least the federal-state allocation for my state will be the same as that of other Oil producing states like Rivers and the rest. Sha wetin you dey think of this new discovery and how e go affect the counter both positively and negatively?.
The discovery of the oil can be positive and negative at the same time, But if politics is kept aside, this development could result in big national development and a potential point for true federalism in Nigeria. But the negative side is corruption and political intolerance, in the north against other parts of the country. Our prayer be say make we get strong political will from the Next administration after the 2023 election, which will create a pathway to regional freedom and revenue independence.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Hyphen(-)
|
 |
November 22, 2022, 04:34:33 PM |
|
NEW TOPIC: History as Buhari Supervises Crude Oil Drilling in the North
I dey happy as dey dun find oil for the north and maybe now our northerner leader go fit agreed to the terms of giving every state their independence. I seriously they wish this discover to dey successful so the North for face their own national resources and commot eye for the south own. I believe say this new development go strength the country economy and fit reduced the fuel spike in price and scarcity wey we dey get. You no say the north get well industrial men wey go run better refinery for them and e go dey successful unlike wetin we dey experience for the south.
Sha wetin you dey think of this new discovery and how e go affect the counter both positively and negatively?.
Na good development for our country at large because no be only North go benefit from this development. So far dis one na d only serious project wey Buhari administration don do wey we see, as dis project go provide enough job opportunities for Notherners as well as other people from different locations for Nija. I de very happy for dis and I hope d government go make use of dis very well make dem no misuse am, and make dem make provision for renovation of our Refinary wey de Kaduna so dat dem fit start production soon.
|
|
|
|
█▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ █ ▄▄▄██▀▀▀▀▀▄▄ █ ▄▄██▀▀▄▄▀▀▀▀▀▄▄▄ █ ▄██▀▄██▀▄▀▀▀ ▄▄ ▄▄▄▄ █ ███ ██▀ █ ▄▄▀▄▄ ▀█▄ █ ███ ███ █ ▀▄ █▄ ██ █ ███ ███ █ █ ██ ██ █ ███ ███ █ ▄▀ █▀ ██ █ ███ ██▄ █ ▀▀▄▀▀ ▄█▀ █ ▀██▄▀██▄▀▄▄▄ ▀▀ ▀▀▀▀ █ ▀▀██▄▄▀▀▄▄▄▄▄▀▀▀ █ ▀▀▀██▄▄▄▄▄▀▀ █▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ | ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀█████████████████████████████████ . WHIRLWIND . ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄█████████████████████████████████████████████████████ | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ | | | [ THE LOWEST FEE! ] 0.25% - 4% | │ | (BTC) ● ● (BTC) |
● | ▄▄▄▄▄ ▀▀▀▄▄▄ ▄▄██▀▀ ▄▄▄ ▀██▄ ███▀ ▄█▀▀▀ ▄ ▀██▄ ▐███ ▀██▄▄██ ▄▄▀▀ ▄▄▄▄▄▄ █▄ ▄██▄██▀ ▀▀██▀▄██▄▄▄▀▀▀▀▀▀▀▀▄█████▀▀▀▄▄ ▀█▄▄▄▄▀▀▀█████▀▀▀▄▄▄▄▄▀▀▀ ▄ ▀█▄▀▀▀▀▄▄▄▄▄▀▀▀▀▀▄▄▄▄▄▀▀ ▀▀▀▀▄▄▄▄▄▀▀▀▀▀ ▄▄▄▄▀ ▀▀█▄▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ▀▄▄▄▀▀▀▀▀▀▀▀ ▀▄▄▄▀▀▀▀▀ ▄▄▄▄▀▀▀ ▀█▀ | (BTC) (BTC) ● ● (BTC) | │ | [ CHOOSE YOUR MODE ].███████████████████ ██████████░████████ ████████▀░█████████ ███████░░░▀▀▀██████ ██████▄▄▄░░░███████ █████████░▄████████ ████████░██████████ ███████████████████ | FAST | │ | ███████████████████ ████████████▀░░▀███ █████████▀░░▀▄░▄███ ███████▀░░░░▄██████ █████▀░░░░▄████████ ████░░░░▄██████████ ███░░▄▄████████████ ███████████████████ | NOTE |
| | | █▀▀▀ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █▄▄▄ | ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀█████████████████████████████████ . MIX NOW . ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄█████████████████████████████████████████████████████ | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ |
|
|
|
Asiska02
|
 |
November 22, 2022, 06:12:48 PM |
|
NEW TOPIC: History as Buhari Supervises Crude Oil Drilling in the North
Sha wetin you dey think of this new discovery and how e go affect the counter both positively and negatively?.
Na good development for our country at large because no be only North go benefit from this development. So far dis one na d only serious project wey Buhari administration don do wey we see, as dis project go provide enough job opportunities for Notherners as well as other people from different locations for Nija. I de very happy for dis and I hope d government go make use of dis very well make dem no misuse am, and make dem make provision for renovation of our Refinary wey de Kaduna so dat dem fit start production soon. No be only kaduna refinery, we no wan dey transport our fuel go outside country go refine again. Make our leaders come together use this opportunity well for dis oil discovery for d north. E go really create plenty job opportunities for our youths dem if dem fit repair all our refineries make them dey work in perfect conditions. Nice discovery and good action taken by the federal government. I hear say no be only there fuel dey for north, but some other places e never reach the quantity wey e go reach to fit drill am.
|
|
|
|
Frankolala
Sr. Member
  
Offline
Activity: 294
Merit: 256
#on God
|
 |
November 22, 2022, 08:27:22 PM |
|
NEW TOPIC: History as Buhari Supervises Crude Oil Drilling in the North
Sha wetin you dey think of this new discovery and how e go affect the counter both positively and negatively?.
Na good development for our country at large because no be only North go benefit from this development. So far dis one na d only serious project wey Buhari administration don do wey we see, as dis project go provide enough job opportunities for Notherners as well as other people from different locations for Nija. I de very happy for dis and I hope d government go make use of dis very well make dem no misuse am, and make dem make provision for renovation of our Refinary wey de Kaduna so dat dem fit start production soon. No be only kaduna refinery, we no wan dey transport our fuel go outside country go refine again. Make our leaders come together use this opportunity well for dis oil discovery for d north. E go really create plenty job opportunities for our youths dem if dem fit repair all our refineries make them dey work in perfect conditions. Nice discovery and good action taken by the federal government. I hear say no be only there fuel dey for north, but some other places e never reach the quantity wey e go reach to fit drill am. This na good news for we country since Buhari enter power na dis be the only news wet don givee joy as I hear am. Na plus to Nigeria economy and the nation at large because e go create job for people from all parts of the country. Make I come see weda these Aboki dem no go use their head now to say make States control their resources. Bros una go see say these northerners go try all their possible best to make sure say this project work because them know the benefits wet oil producing States dey get. Any how them like make dem do as long as dem neva break out from Nigeria,the oil na still Nigeria property make we see weda now dem go gree for splitting of the country.
|
|
|
|
|