Mpamaegbu (OP)
Legendary
Offline
Activity: 2870
Merit: 1233
Once a man, twice a child!
|
|
June 29, 2021, 09:01:42 PM |
|
Pighin: Becuase say your indomie quick done, e no mean say person way dey cook beans no go chop.
Those wey go school well and wey break betta chalk go sey dat your proverb na "excellento!" Talk am the way wey e go carry dat exclamation mark to understand how I twist mouth talk am here 😆 Proverb: The way them dey drink tea nor be same way rhem dey drink pepper soup oh Meaning: There are different methods for different problems
Anoda proverb wey resemble dat one for my place na: " Man wey marry woman wey get deformed legs, na im sabi how to sleep with am."
|
|
|
|
Smartvirus
Legendary
Offline
Activity: 1610
Merit: 1151
Playbet.io - Crypto Casino and Sportsbook
|
|
June 30, 2021, 08:56:35 PM |
|
Proverb: The way them dey drink tea nor be same way rhem dey drink pepper soup oh Meaning: There are different methods for different problems
Correct guy there. E get where e touch no worry, I feel am scatter. Na so e just be o, pepper soup and tea get different weight o and na so you go take treat the matter too. "Man wey marry woman wey get deformed legs, na im sabi how to sleep with am."
This one chokee just now, Jeez! I just dey try imagine the scenario but, e no too dey enter you know, that kind thing, hahahahaha. No Roy guys, I dey enjoy myself with una I swear. People way no dey come here dey miss something o. Forum way be say, to laff hard cef, I con see where something dey give me joy na em I no go lap the joint once once, na fk na. I say make I fall in the corner small con feel men them and lke this eh, una show me say una dey ground.
|
|
|
|
CryptocurencyKing
|
|
June 30, 2021, 09:32:14 PM Last edit: September 04, 2021, 11:53:19 PM by CryptocurencyKing |
|
See this pple them, so una just dey here dey enjoy una cef for we corner. Me I dey here too o, make I con follow una dey get joy too. I get one to throwaway for una kwa.
The proverb be say: My people say, when you get visitor for house, anyhow e be, you go manage am because, no be him get the house.
When you've got a visitor that doesn't seem to act as you expected of him or her, you've got to bear with them as the house isn't theirs.
Meaning: Temporal occupancy doesn't mean ownership, you must leave at some point so to last longer, treat a thing with care while you have it. Let's live life as though it isn't ours.
|
| | . .Duelbits│SPORTS. | | | ▄▄▄███████▄▄▄ ▄▄█████████████████▄▄ ▄███████████████████████▄ ███████████████████████████ █████████████████████████████ ███████████████████████████████ ███████████████████████████████ ███████████████████████████████ █████████████████████████████ ███████████████████████████ ▀████████████████████████ ▀▀███████████████████ ██████████████████████████████ | | | | ██ ██ ██ ██
██ ██ ██ ██
██ ██ ██ | | | | ███▄██▄███▄█▄▄▄▄██▄▄▄██ ███▄██▀▄█▄▀███▄██████▄█ █▀███▀██▀████▀████▀▀▀██ ██▀ ▀██████████████████ ███▄███████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ▀█████████████████████▀ ▀▀███████████████▀▀ ▀▀▀▀█▀▀▀▀ | | OFFICIAL EUROPEAN BETTING PARTNER OF ASTON VILLA FC | | | | ██ ██ ██ ██
██ ██ ██ ██
██ ██ ██ | | | | 10% CASHBACK 100% MULTICHARGER | │ | | │ |
|
|
|
Mpamaegbu (OP)
Legendary
Offline
Activity: 2870
Merit: 1233
Once a man, twice a child!
|
|
July 03, 2021, 10:09:36 PM |
|
Smartvirus, you too like betta thing 😆😆.
@CryptocurencyKing, well I nor go get problem with the visitor if im respect himself and nor touch my TV remote because my people sey, "Feel at home, feel at home na im dey make visitor spoil remote control."
|
|
|
|
CryptocurencyKing
|
|
July 05, 2021, 01:02:42 PM |
|
@CryptocurencyKing, well I nor go get problem with the visitor if im respect himself and nor touch my TV remote because my people sey, "Feel at home, feel at home na im dey make visitor spoil remote control."
Na true o. Visitor way touch TV remote con dey control the house anyhow on watin people go view or not don pass Visitor o. Anyhow shah, the matter still be say, when na borrow person dey use something and e dey try use am well even though e mishandle am small, you gat manage with am if you fit o becuase, e go still live am for you commot. Na when e be say, you don see say, this Visitor with the way e dey go, e fit spoil market or give you market, na that time na em, you no gat allow or gree am o. Make you no dey do courtesy and person put hand for your eye. That one don turn mumu be that.
|
| | . .Duelbits│SPORTS. | | | ▄▄▄███████▄▄▄ ▄▄█████████████████▄▄ ▄███████████████████████▄ ███████████████████████████ █████████████████████████████ ███████████████████████████████ ███████████████████████████████ ███████████████████████████████ █████████████████████████████ ███████████████████████████ ▀████████████████████████ ▀▀███████████████████ ██████████████████████████████ | | | | ██ ██ ██ ██
██ ██ ██ ██
██ ██ ██ | | | | ███▄██▄███▄█▄▄▄▄██▄▄▄██ ███▄██▀▄█▄▀███▄██████▄█ █▀███▀██▀████▀████▀▀▀██ ██▀ ▀██████████████████ ███▄███████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ▀█████████████████████▀ ▀▀███████████████▀▀ ▀▀▀▀█▀▀▀▀ | | OFFICIAL EUROPEAN BETTING PARTNER OF ASTON VILLA FC | | | | ██ ██ ██ ██
██ ██ ██ ██
██ ██ ██ | | | | 10% CASHBACK 100% MULTICHARGER | │ | | │ |
|
|
|
Pokapoka124
|
|
July 05, 2021, 03:06:18 PM |
|
Proverb: Them nor dey use two leg check if river deep Meaning: Don’t leap into a situation without first thinking about the consequences.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Mpamaegbu (OP)
Legendary
Offline
Activity: 2870
Merit: 1233
Once a man, twice a child!
|
|
July 06, 2021, 06:37:49 AM |
|
Proverb: Them nor dey use two leg check if river deep Meaning: Don’t leap into a situation without first thinking about the consequences.
This one na sure pass! Even mad men sef dem dey practice dat technic. If you nor do am like dat, na compulsory swimming by force you go do oh. 👍. Chai! Dis colele wata wey I nor dey get to take sama una here dey pain me wella.
|
|
|
|
Smartvirus
Legendary
Offline
Activity: 1610
Merit: 1151
Playbet.io - Crypto Casino and Sportsbook
|
|
July 06, 2021, 11:15:32 PM |
|
I dey greet ooo, people way get me. I canda for here and I dey see say, una dey alright kwa with the way una carry better hand, hold the place so. Una dey do well. I say make I sama una small grass root naija wisdom talk small. Just that, this one eh, e for sweet wella if I use my tongue talk am o. Anyhow na, make we hear as them dey take talk am for my side.
Proverb For Pighin: My people say, en go die, en go die, no dey die! In English: You will die, you will die, would not die! Meaning: procrastination is always what promotes the duration of a problem or the solution and it remains unsolved.
|
|
|
|
Pokapoka124
|
|
July 10, 2021, 08:40:51 AM |
|
Proverb: Them nor dey use two leg check if river deep Meaning: Don’t leap into a situation without first thinking about the consequences.
This one na sure pass! Even mad men sef dem dey practice dat technic. If you nor do am like dat, na compulsory swimming by force you go do oh. 👍. Chai! Dis colele wata wey I nor dey get to take sama una here dey pain me wella. I see you Mpamaegbu...na baba God dey your back nor be eczema. Proverb: My people say small pikin way dey hide for night go lick sugar na for morning e dey shit worm Meaning: Nothing is hidden in the dark. Every action has its consequences
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
CryptocurencyKing
|
|
July 16, 2021, 10:06:46 PM |
|
People way dey give me joy, people way oil dey their head, I greet una finish. How e dey be for una side na? I sure say, everything nice even with the plenty wahala way full our world today. Hope say una dey hear watin dey sup for Oba... Cubana don shut down everywhere and I know say, some people cef eh, e dey hungry them to show themselves small even if there pocket no set well. On that note na em I wan throw way this one for una.
My people dey talk say: Pighin: Pikin way get one cloth, e no o dey follow children way get many clothes or rich man pikin dey play for sand. English: a child that has a single clothen doesn't play with children that has a lot of cloths or rich mens kids in the sand. Meaning: know what you have and how to treasure it as such.
Make una use this one hold side for now, everything go set las-las.
|
| | . .Duelbits│SPORTS. | | | ▄▄▄███████▄▄▄ ▄▄█████████████████▄▄ ▄███████████████████████▄ ███████████████████████████ █████████████████████████████ ███████████████████████████████ ███████████████████████████████ ███████████████████████████████ █████████████████████████████ ███████████████████████████ ▀████████████████████████ ▀▀███████████████████ ██████████████████████████████ | | | | ██ ██ ██ ██
██ ██ ██ ██
██ ██ ██ | | | | ███▄██▄███▄█▄▄▄▄██▄▄▄██ ███▄██▀▄█▄▀███▄██████▄█ █▀███▀██▀████▀████▀▀▀██ ██▀ ▀██████████████████ ███▄███████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ▀█████████████████████▀ ▀▀███████████████▀▀ ▀▀▀▀█▀▀▀▀ | | OFFICIAL EUROPEAN BETTING PARTNER OF ASTON VILLA FC | | | | ██ ██ ██ ██
██ ██ ██ ██
██ ██ ██ | | | | 10% CASHBACK 100% MULTICHARGER | │ | | │ |
|
|
|
Smartvirus
Legendary
Offline
Activity: 1610
Merit: 1151
Playbet.io - Crypto Casino and Sportsbook
|
|
July 17, 2021, 11:53:22 PM |
|
Omo, e don burst o. For the pass 2days now, Oba for Igbo land don take over headlines for we country. The kind money way these men them dey throw way eh, you cef go wonder if na the same naija way we dey since na em all this money deu come out from. That na to show say, if e rough wella or no .After how e rough, people way dey faji the situation still many. Una weldon o. I say make I throw leg pass here small but then, make I drop small naija wisdom talk.
Proverb: In Pighin: them say person way too claim say en be wise man, na for foolish man backyard e dey take die. In English: someone who always claims to be wise, they often dies in a foolish man's backyard. Meaning: someone that always refuses to take advice or oftens acts as though he or she is too wise is often the foolish one
|
|
|
|
Mpamaegbu (OP)
Legendary
Offline
Activity: 2870
Merit: 1233
Once a man, twice a child!
|
|
July 19, 2021, 12:32:38 AM |
|
My people dey talk say: Pighin: Pikin way get one cloth, e no o dey follow children way get many clothes or rich man pikin dey play for sand. English: a child that has a single clothen doesn't play with children that has a lot of cloths or rich mens kids in the sand. Meaning: know what you have and how to treasure it as such.
Dat na ogbenge talk. About the Oba burial, make I ask una first – Person wey suffer get money fit spend am dat way wey dem do for Oba? Even profitable Forex traders wey like blink blink and cruise nor go fit throw cash like dat na. Anoda thing be sey those guys just exposed demselves to Buhari and EFCC now.
|
|
|
|
Pokapoka124
|
|
July 19, 2021, 02:40:01 AM |
|
About the Oba burial, make I ask una first – Person wey suffer get money fit spend am dat way wey dem do for Oba? Even profitable Forex traders wey like blink blink and cruise nor go fit throw cash like dat na. Anoda thing be sey those guys just exposed demselves to Buhari and EFCC now.
Expose wetin? Be like you never go Anambra before. Efcc wetin?Those guys get careless money. Nor be yahoo money be that o na wardrobe money nai make e dey Ghana must go bag
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Mpamaegbu (OP)
Legendary
Offline
Activity: 2870
Merit: 1233
Once a man, twice a child!
|
|
July 19, 2021, 06:24:56 AM |
|
~snipped~
My broda, owa people dey sey – No matta how craze wey crazeman dey craze im dey sabi how to cross road. Abi when be d last time wey you see motor kill craze man? Na only you nor know sey Buhari get special hatred for South East and South South? So, guys there supposed learn how to dey code demselves. Make we just dey watch how im go change am for dem soon.
|
|
|
|
Pokapoka124
|
|
July 19, 2021, 09:14:11 AM |
|
~snipped~
My broda, owa people dey sey – No matta how craze wey crazeman dey craze im dey sabi how to cross road. Abi when be d last time wey you see motor kill craze man? Na only you nor know sey Buhari get special hatred for South East and South South? So, guys there supposed learn how to dey code demselves. Make we just dey watch how im go change am for dem soon. Nor be lie e don tay I see motor jam mad man o but my people talk say na when motor jam craze man na that time you go know say craze get family people. Anambra boys get excess money some na base on kanayo kanayo format.. Just see the kain men way show for the burial na..nobody know them but them get millions. The only popular Yorubas there na dbanj and davido and na usher work dem come do
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Smartvirus
Legendary
Offline
Activity: 1610
Merit: 1151
Playbet.io - Crypto Casino and Sportsbook
|
|
July 20, 2021, 08:55:01 PM |
|
My people dey talk say: Pighin: Pikin way get one cloth, e no o dey follow children way get many clothes or rich man pikin dey play for sand. English: a child that has a single clothen doesn't play with children that has a lot of cloths or rich mens kids in the sand. Meaning: know what you have and how to treasure it as such.
Dat na ogbenge talk. About the Oba burial, make I ask una first – Person wey suffer get money fit spend am dat way wey dem do for Oba? Even profitable Forex traders wey like blink blink and cruise nor go fit throw cash like dat na. Anoda thing be sey those guys just exposed demselves to Buhari and EFCC now. No be lie. Money way person really suffer for, e dey hard am to commot am fir hand or spend am anyhow because, even if say them cef know say them go get am back, them still know say, na through that same suffer them gi use get am. Again, e go sure say make we note too say, these men them na social media people o. Like, them dey create thisuch activity to get response on there page, make them fro dey from there get returns normally. Na so e just be, the hustle no dey sleep for them side everly but still on still, the money too much. Too much money dey the naija. Ma guy, EFCC na settlement now o. Every body now eh, na to take share for the national cake when they can. Na so the naija offices don corrupt reach and the men them, I show say, anyhow e be, before matter ho cast, them go settle every every.
|
|
|
|
CryptocurencyKing
|
|
July 23, 2021, 11:50:42 AM Last edit: September 04, 2021, 11:52:41 PM by CryptocurencyKing |
|
Naija and trends, na our way shah, make life for dey sweet we dey go, no dull moment. Anyhow shah, to ginger matters up for the proverb matter, I get one small one to drop for una.
Proverb: E no get how room wan dark reach way Penis no go know road to where the opening for woman virgina dey.
No matter how dark a room might be, tge penis will always know where the virginal opening is.
Meaning: what is yours or what you know will always stick with you as though, there is a mapping to it embedded in your brain.
No reason am to much, na so the life just be, watin go be go be and watin be your own, na your own.
|
| | . .Duelbits│SPORTS. | | | ▄▄▄███████▄▄▄ ▄▄█████████████████▄▄ ▄███████████████████████▄ ███████████████████████████ █████████████████████████████ ███████████████████████████████ ███████████████████████████████ ███████████████████████████████ █████████████████████████████ ███████████████████████████ ▀████████████████████████ ▀▀███████████████████ ██████████████████████████████ | | | | ██ ██ ██ ██
██ ██ ██ ██
██ ██ ██ | | | | ███▄██▄███▄█▄▄▄▄██▄▄▄██ ███▄██▀▄█▄▀███▄██████▄█ █▀███▀██▀████▀████▀▀▀██ ██▀ ▀██████████████████ ███▄███████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ▀█████████████████████▀ ▀▀███████████████▀▀ ▀▀▀▀█▀▀▀▀ | | OFFICIAL EUROPEAN BETTING PARTNER OF ASTON VILLA FC | | | | ██ ██ ██ ██
██ ██ ██ ██
██ ██ ██ | | | | 10% CASHBACK 100% MULTICHARGER | │ | | │ |
|
|
|
Pokapoka124
|
|
July 24, 2021, 03:19:33 AM Merited by Smartvirus (1) |
|
Proverb: My people say na who know person dey do person Meaning: if there is no enemy within the enemy outside cannot harm you Obob as I write this one body sweet me
Proverb: Na person way nor know person na dey call am friend Meaning: I go leave this one for open interpretation
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Mpamaegbu (OP)
Legendary
Offline
Activity: 2870
Merit: 1233
Once a man, twice a child!
|
|
July 26, 2021, 11:23:12 PM |
|
Proverb: My people say na who know person dey do person Meaning: if there is no enemy within the enemy outside cannot harm you Obob as I write this one body sweet me
Another proverb wey resemble that your own be – Na rat wey dey house tell the one wey dey bush sey fish dey house. Una wey done my people. This we corner don dey jollof wella unto men wey sabi yan betta cultural flavour take dey support ogbenge talk. E show sey una really put eye for ground as Parle and Marle dem dey talk to una. Una correct. E don tey wey una sabi book. Nor be today hole don dey yansh.
|
|
|
|
Mpamaegbu (OP)
Legendary
Offline
Activity: 2870
Merit: 1233
Once a man, twice a child!
|
|
July 29, 2021, 02:35:38 PM |
|
My people! I get one small gist for una oh. Oya, make una dress come nearer...
Bring ya right ear make I whisper the thing... Nor shout oh!
Em.. em.. I finally stepped up yesterday oh to Hero!
Betta jollof for all man na oh... Make una go read my ogbenge post wey I take thank all of una for reputation.
😏
|
|
|
|
|