Rruchi man
Legendary
Offline
Activity: 1470
Merit: 1112
Use chips.gg
|
|
April 29, 2022, 04:59:23 PM |
|
Proverb: My people talk say no matter how river deep,sand must dey inside.
Lol, nor be lie! this one hit hard nor be small. na correct correct yanning una dey drop for here. Proverb: Na the same mama born akara and moi moi, na wetin dem pass through make dem dey different.Meaning: What matters most is how you finish and not start.
|
| CHIPS.GG | | | ▄▄███████▄▄ ▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄ ▄███▀░▄░▀▀▀▀▀░▄░▀███▄ ▄███░▄▀░░░░░░░░░▀▄░███▄ ▄███░▄░░░▄█████▄░░░▄░███▄ ███░▄▀░░░███████░░░▀▄░███ ███░█░░░▀▀▀▀▀░░░▀░░░█░███ ███░▀▄░▄▀░▄██▄▄░▀▄░▄▀░███ ▀███░▀░▀▄██▀░▀██▄▀░▀░███▀ ▀███░▀▄░░░░░░░░░▄▀░███▀ ▀███▄░▀░▄▄▄▄▄░▀░▄███▀ ▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀ █████████████████████████ | | ▄▄███████▄▄ ▄███████████████▄ ▄█▀▀▀▄█████████▄▀▀▀█▄ ▄██████▀▄█▄▄▄█▄▀██████▄ ▄████████▄█████▄████████▄ ████████▄███████▄████████ ███████▄█████████▄███████ ███▄▄▀▀█▀▀█████▀▀█▀▀▄▄███ ▀█████████▀▀██▀█████████▀ ▀█████████████████████▀ ▀███████████████████▀ ▀████▄▄███▄▄████▀ ████████████████████████ | | 3000+ UNIQUE GAMES | | | 12+ CURRENCIES ACCEPTED | | | VIP REWARD PROGRAM | | ◥ | Play Now |
|
|
|
Theones
|
|
April 30, 2022, 09:13:47 AM |
|
Proverb: My people talk say no matter how river deep,sand must dey inside.
Lol, nor be lie! this one hit hard nor be small. na correct correct yanning una dey drop for here. Proverb: Na the same mama born akara and moi moi, na wetin dem pass through make dem dey different.Meaning: What matters most is how you finish and not start. Is this forum only for african proverb or we can add our local language proverbs too? ALthough I have read so many good proverbs and I will keep coming back to learn more about African Culture. Love XOXO
|
|
|
|
Bamjos
Member
Offline
Activity: 71
Merit: 22
|
|
May 01, 2022, 08:36:30 PM |
|
Proverb: Old firewood dey quick catch fire. Meaning: Old habit die hard.
Proverb: Handshake wey don cross commot from hand reach elbow, na invitation for war. Meaning: Over familiarity can lead to disrespect.
Proverb: Na clap dem take dey enter dance. Meaning: You don't have to start big, start small, start from somewhere.
|
|
|
|
GiftedMAN
|
|
May 01, 2022, 09:51:30 PM |
|
Proverb: My people talk say no matter how river deep,sand must dey inside.
Lol, nor be lie! this one hit hard nor be small. na correct correct yanning una dey drop for here. Proverb: Na the same mama born akara and moi moi, na wetin dem pass through make dem dey different.Meaning: What matters most is how you finish and not start. @Rruchi man, this one sweet me for belle, akara and moi moi na from desame papa and mama oooo good one.
|
| Duelbits | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | TRY OUR UNIQUE GAMES! ◥ DICE ◥ MINES ◥ PLINKO ◥ DUEL POKER ◥ DICE DUELS | | | | █▀▀ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █▄▄ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | | ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ KENONEW ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ | ▀▀█ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ ▄▄█ | | 10,000x MULTIPLIER | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ |
[/tabl
|
|
|
Mpamaegbu (OP)
Legendary
Offline
Activity: 2870
Merit: 1233
Once a man, twice a child!
|
|
May 02, 2022, 04:20:27 PM |
|
Is this forum only for african proverb or we can add our local language proverbs too? ALthough I have read so many good proverbs and I will keep coming back to learn more about African Culture. Love XOXO
Yes dear. The thread (not forum) is strictly dedicated to Proverbs that are relatable to Africa and said in pidgin English. If you've any proverb that we Africans can relate to, you're free to say it but on the condition that it has to be written in pidgin too. Thank you for stopping by and reading our posts. Don't stop reading.
|
|
|
|
GiftedMAN
|
|
May 02, 2022, 10:21:26 PM |
|
Proverb: dem talk say as bitter kola sound for ear no be so e dey sweet for mouth
Meaning: Do not expect anything much from anybody people changes.
|
| Duelbits | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | TRY OUR UNIQUE GAMES! ◥ DICE ◥ MINES ◥ PLINKO ◥ DUEL POKER ◥ DICE DUELS | | | | █▀▀ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █▄▄ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | | ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ KENONEW ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ | ▀▀█ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ ▄▄█ | | 10,000x MULTIPLIER | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ |
[/tabl
|
|
|
Oluwa-btc
|
|
May 03, 2022, 02:33:11 AM |
|
Umuntu ngumuntu ngabantu
This is a popular South African proverbs that says, To be human is to recognize the humanity of others, more like people become people through people.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Proro
Member
Offline
Activity: 74
Merit: 18
|
|
May 03, 2022, 08:22:04 PM |
|
Mess when person mess under water, d gbudugbudu go bring am up Meaning: nothing is hidden under the sun.
U fit Waka round pepper tree, but u no fit climb am. You can only be boastful but u can't actually do more than your strength.
|
|
|
|
GiftedMAN
|
|
May 05, 2022, 07:28:55 AM |
|
Proverb: Dem say fowl no dey forget person wey trim em feathers during raining season.
Meaning: A person will never forget the help rendered to him in difficult moments.
This proverb says a lot about me.
I turned member today...
|
| Duelbits | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | TRY OUR UNIQUE GAMES! ◥ DICE ◥ MINES ◥ PLINKO ◥ DUEL POKER ◥ DICE DUELS | | | | █▀▀ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █▄▄ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | | ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ KENONEW ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ | ▀▀█ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ ▄▄█ | | 10,000x MULTIPLIER | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ |
[/tabl
|
|
|
Mr.right85
|
|
May 05, 2022, 09:43:02 AM |
|
Proverb: Handshake wey don cross commot from hand reach elbow, na invitation for war. Meaning: Over familiarity can lead to disrespect.
U fit Waka round pepper tree, but u no fit climb am. You can only be boastful but u can't actually do more than your strength.
See this 2 Men them day i just welcum for we other area. Una leg still carry una cum here too! Chaiii, una waka well my pple nd no be only waka o, una don dey show us say, una no b 2day pikin nd d area way una from cum out for we naija, una dey seatdon for old men floor. I gbadu una nd as e be like dis eh, una go collect cooli water for head, e no easy. Una dey try! Mina y, d 2 proverb way I carry put inside my post so eh, e mak brain no be lie. Shake dey reach elbow, lol,,, na waa o... abi you wan climb pepper try b4... salama 4 una.
|
|
|
|
Bamjos
Member
Offline
Activity: 71
Merit: 22
|
|
May 05, 2022, 10:09:46 AM |
|
See this 2 Men them day i just welcum for we other area. Una leg still carry una cum here too! Chaiii, una waka well my pple nd no be only waka o, una don dey show us say, una no b 2day pikin nd d area way una from cum out for we naija, una dey seatdon for old men floor. I gbadu una nd as e be like dis eh, una go collect cooli water for head, e no easy. Una dey try!
Big man, I dey loyal ooo, thanks for the OT and encouragement wey you dey always give. Your face show, your shoe still con shine, Gbayi! Mina y, d 2 proverb way I carry put inside my post so eh, e mak brain no be lie. Shake dey reach elbow, lol,,, na waa o... abi you wan climb pepper try b4... salama 4 una.
If person no dey careful some handshake dey reach elbow ooo. When person dey receive handshake, make person dey sabi when to commot hand cause some handshake dey reach elbow inside life, and the result no dey make.
|
|
|
|
Agbe
Legendary
Offline
Activity: 1064
Merit: 1357
|
|
May 10, 2022, 08:44:20 AM Last edit: May 10, 2022, 11:03:33 AM by Agbe |
|
FOWL HAS NO NEST: MEANING: Lazy person has no building.
FOWL YANSH DON OPEN: MEANING: The secret don open.
NO BE BOBO JUICE: MEANING: No be small thing
I welcome myself to the African wise saying Thread.
|
| | | . .Duelbits. | | | █▀▀▀▀▀ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █▄▄▄▄▄ | TRY OUR
NEW UNIQUE GAMES! | | . ..DICE... | ███████████████████████████████ ███▀▀ ▀▀███ ███ ▄▄▄▄ ▄▄▄▄ ███ ███ ██████ ██████ ███ ███ ▀████▀ ▀████▀ ███ ███ ███ ███ ███ ███ ███ ███ ▄████▄ ▄████▄ ███ ███ ██████ ██████ ███ ███ ▀▀▀▀ ▀▀▀▀ ███ ███▄▄ ▄▄███ ███████████████████████████████ | . .MINES. | ███████████████████████████████ ████████████████████████▄▀▄████ ██████████████▀▄▄▄▀█████▄▀▄████ ████████████▀ █████▄▀████ █████ ██████████ █████▄▀▀▄██████ ███████▀ ▀████████████ █████▀ ▀██████████ █████ ██████████ ████▌ ▐█████████ █████ ██████████ ██████▄ ▄███████████ ████████▄▄ ▄▄█████████████ ███████████████████████████████ | . .PLINKO. | ███████████████████████████████ █████████▀▀▀ ▀▀▀█████████ ██████▀ ▄▄███ ███ ▀██████ █████ ▄▀▀ █████ ████ ▀ ████ ███ ███ ███ ███ ███ ███ ████ ████ █████ █████ ██████▄ ▄██████ █████████▄▄▄ ▄▄▄█████████ ███████████████████████████████ | 10,000x MULTIPLIER | │ | NEARLY UP TO .50%. REWARDS | | | ▀▀▀▀▀█ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ ▄▄▄▄▄█ |
|
|
|
GiftedMAN
|
|
May 11, 2022, 06:11:35 PM |
|
Proverb: No call forest wey shelter you jungle
Meaning: Do not look down on anybody that is helping you or taking care of your responsibilities.
I salute all my brothers and sisters here.
|
| Duelbits | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | TRY OUR UNIQUE GAMES! ◥ DICE ◥ MINES ◥ PLINKO ◥ DUEL POKER ◥ DICE DUELS | | | | █▀▀ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █▄▄ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | | ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ KENONEW ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ | ▀▀█ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ ▄▄█ | | 10,000x MULTIPLIER | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ |
[/tabl
|
|
|
Rruchi man
Legendary
Offline
Activity: 1470
Merit: 1112
Use chips.gg
|
|
May 13, 2022, 10:07:12 AM |
|
I welcome myself to the African wise saying Thread.
Lol, nor be small thing you dey do oooo, you enter where wise man dey break kola dey share wisdom, na only you cun carry hand dey welcome yourself, elder nor be soo ooo. Try follow tradition, na the people wey dey inside suppose dey welcome you so...na so e suppose be. All the senior men here, make una nor vex...Our man @Agbe nor know how we dey do things for here, i dun give am the OT of how we dey run am, make una welcome am still. Our people talk say(Proverb): Fish nor believe say na water wey been e friend nai dem go use cook am.Meaning: No one can be trusted completely.
|
| CHIPS.GG | | | ▄▄███████▄▄ ▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄ ▄███▀░▄░▀▀▀▀▀░▄░▀███▄ ▄███░▄▀░░░░░░░░░▀▄░███▄ ▄███░▄░░░▄█████▄░░░▄░███▄ ███░▄▀░░░███████░░░▀▄░███ ███░█░░░▀▀▀▀▀░░░▀░░░█░███ ███░▀▄░▄▀░▄██▄▄░▀▄░▄▀░███ ▀███░▀░▀▄██▀░▀██▄▀░▀░███▀ ▀███░▀▄░░░░░░░░░▄▀░███▀ ▀███▄░▀░▄▄▄▄▄░▀░▄███▀ ▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀ █████████████████████████ | | ▄▄███████▄▄ ▄███████████████▄ ▄█▀▀▀▄█████████▄▀▀▀█▄ ▄██████▀▄█▄▄▄█▄▀██████▄ ▄████████▄█████▄████████▄ ████████▄███████▄████████ ███████▄█████████▄███████ ███▄▄▀▀█▀▀█████▀▀█▀▀▄▄███ ▀█████████▀▀██▀█████████▀ ▀█████████████████████▀ ▀███████████████████▀ ▀████▄▄███▄▄████▀ ████████████████████████ | | 3000+ UNIQUE GAMES | | | 12+ CURRENCIES ACCEPTED | | | VIP REWARD PROGRAM | | ◥ | Play Now |
|
|
|
uchegod-21
|
|
May 13, 2022, 07:42:14 PM |
|
Proverb: dem talk say as bitter kola sound for ear no be so e dey sweet for mouth
Meaning: Do not expect anything much from anybody people changes.
I beg to disagree with this interpretation. The proverb and the meaning purely differ. "As bitter kola sound for ear no be so e dey sweet for mouth" This is saying that as sweet as bitter kola sounds to the ear when chewed, is not that sweet when you taste it. This means that there is always unknown truth or some kind of pains in everything that seems good or perfect. I want to use cryptocurrency we are into as an example. Many people will hear that there is money in the crypto and jump in, not knowing that a time like this when the market will be red exists. So, everything is not always as good as it is presented, it is when you enter into it, you will discover the untold part. The meaning has nothing to do with people changing.
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
GiftedMAN
|
|
May 13, 2022, 08:59:15 PM |
|
Proverb: dem talk say as bitter kola sound for ear no be so e dey sweet for mouth
Meaning: Do not expect anything much from anybody people changes.
I beg to disagree with this interpretation. The proverb and the meaning purely differ. "As bitter kola sound for ear no be so e dey sweet for mouth" This is saying that as sweet as bitter kola sounds to the ear when chewed, is not that sweet when you taste it. This means that there is always unknown truth or some kind of pains in everything that seems good or perfect. I want to use cryptocurrency we are into as an example. Many people will hear that there is money in the crypto and jump in, not knowing that a time like this when the market will be red exists. So, everything is not always as good as it is presented, it is when you enter into it, you will discover the untold part. The meaning has nothing to do with people changing. @uchegod-21 African proverb no get only one interpretation or meaning, you feet get another interpretation while I get another one e feet no make sense or point to the direction wey you expect but look deep inside the talk you go understand well, proverb na words of elders no be something wey you no go reason well before you understand.
|
| Duelbits | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | TRY OUR UNIQUE GAMES! ◥ DICE ◥ MINES ◥ PLINKO ◥ DUEL POKER ◥ DICE DUELS | | | | █▀▀ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █▄▄ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | | ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ KENONEW ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ | ▀▀█ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ ▄▄█ | | 10,000x MULTIPLIER | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ |
[/tabl
|
|
|
Mpamaegbu (OP)
Legendary
Offline
Activity: 2870
Merit: 1233
Once a man, twice a child!
|
|
May 14, 2022, 04:55:12 AM |
|
@uchegod-21 African proverb no get only one interpretation or meaning, you feet get another interpretation while I get another one e feet no make sense or point to the direction wey you expect but look deep inside the talk you go understand well, proverb na words of elders no be something wey you no go reason well before you understand.
uchegod-21 dey perfectly correct for dat analysis and even with d example wey im throw take join am. I for still baff you as I baff am for ur attempt too, you try, but na my last bucket of wata I pour am so. Wetin you go talk for owa African proverbs be sey different proverbs fit mean one thing but nor be sey one proverb fit mean several things. No. As dem dey talk for Igbo sey different tribes get different ways wey dem dey take laugh. Na so d thing be. I salute all of una wey dey continue to push dis owa corner here. Na real tight corner be dis. I believe sey d thing dey improve owa yarns with elderly people wey sabi proverbs too. Chinua Achebe sey proverb na d palm oil with which words are eaten, quote and unquote.
|
|
|
|
GiftedMAN
|
|
May 14, 2022, 10:44:18 AM |
|
Proverb: Goat wey everybody dey feed dey always suffer.
Meaning: Nobody takes responsibility for any public thing so don't depend on the public to take good care of you.
|
| Duelbits | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | TRY OUR UNIQUE GAMES! ◥ DICE ◥ MINES ◥ PLINKO ◥ DUEL POKER ◥ DICE DUELS | | | | █▀▀ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █▄▄ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | | ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ KENONEW ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ | ▀▀█ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ ▄▄█ | | 10,000x MULTIPLIER | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ |
[/tabl
|
|
|
uchegod-21
|
|
May 14, 2022, 12:41:32 PM |
|
uchegod-21 dey perfectly correct for dat analysis and even with d example wey im throw take join am. I for still baff you as I baff am for ur attempt too, you try, but na my last bucket of wata I pour am so. Wetin you go talk for owa African proverbs be sey different proverbs fit mean one thing but nor be sey one proverb fit mean several things. No. As dem dey talk for Igbo sey different tribes get different ways wey dem dey take laugh. Na so d thing be.
Oga Mpa, you too make sense for here. You see those words wey I bend, plenty wisdom dey inside. Elders dey yarn different proverbs to express one thing, but one proverb no dey mean different things. If one proverb dey mean different things, no need to dey write interpretation of proverbs. Because you fit interpret go left and me interpret go right and both of us go dey correct. GiftedMAN and everyone wey dey drop proverbs here dey try, e no easy. E get the day person make me vex for night, na this thread I use calm myself and get inspiration. Na correct thread be this . African proverbs is full of wisdom.
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
Mpamaegbu (OP)
Legendary
Offline
Activity: 2870
Merit: 1233
Once a man, twice a child!
|
|
May 14, 2022, 12:56:19 PM |
|
GiftedMAN and everyone wey dey drop proverbs here dey try, e no easy.
Na so my guy, e no easy at all for Ezekiel too. If sand think sey wetin rice dey do for pot easy make im too cooperate with im brothers to rise full pot na. I hail all of una. Una correct. Africa (Nigeria) nor complete without proverbs and na d major thing wey make me start dis thread.
|
|
|
|
|