GiftedMAN
|
|
May 14, 2022, 03:08:12 PM |
|
GiftedMAN and everyone wey dey drop proverbs here dey try, e no easy.
Na so my guy, e no easy at all for Ezekiel too. If sand think sey wetin rice dey do for pot easy make im too cooperate with im brothers to rise full pot na. I hail all of una. Una correct. Africa (Nigeria) nor complete without proverbs and na d major thing wey make me start dis thread. Oga Mpa you and uchgod-21 una too much, this kind better thing wey una and other senior men dem dey do here no be everybody go feet doam. Person wey em manhood dey ok no go understand the pains wey person wey get gonorrhea dey face.
|
| | . .Duelbits. | │ | ..........UNLEASH.......... THE ULTIMATE GAMING EXPERIENCE | │ | DUELBITS FANTASY SPORTS | ████▄▄▄█████▄▄▄ ░▄████████████████▄ ▐██████████████████▄ ████████████████████ ████████████████████▌ █████████████████████ ████████████████▀▀▀ ███████████████▌ ███████████████▌ ████████████████ ████████████████ ████████████████ ████▀▀███████▀▀ | . ▬▬ VS ▬▬ | ████▄▄▄█████▄▄▄ ░▄████████████████▄ ▐██████████████████▄ ████████████████████ ████████████████████▌ █████████████████████ ███████████████████ ███████████████▌ ███████████████▌ ████████████████ ████████████████ ████████████████ ████▀▀███████▀▀ | /// PLAY FOR FREE /// WIN FOR REAL | │ | ..PLAY NOW.. | |
|
|
|
Mpamaegbu (OP)
Legendary
Offline
Activity: 2730
Merit: 1225
Once a man, twice a child!
|
|
May 15, 2022, 02:33:40 AM |
|
Oga Mpa you and uchgod-21 una too much, this kind better thing wey una and other senior men dem dey do here no be everybody go feet doam.
My guy make nobodi deceive you oh, d koko be sey without junior men d senior men be like basket wey dem dey pour wata enta. E nor fit hold anything 🤔. Person wey em manhood dey ok no go understand the pains wey person wey get gonorrhea dey face.
Na true. My people dey call am elephantiasis of the scrotum. Na im be ibi 😆. As I read dis ur comment I come rememba wetin I talk some years ago here for down 👇 In addition, your post brings to the fore of a popular saying in my tribe, this I will loosely translate here - A man with a healthy penis doesn't know the travails of one with the elephantiasis of the scrotum.
|
Before you boast of your material acquisition, take a stroll to a morgue and there you will find those who were once better than you're. Only fools think they've it all. Stay humble 🤔
|
|
|
GiftedMAN
|
|
May 15, 2022, 03:52:58 AM |

No be lies I dom see am with my two koro koro eyes you no be small man for here na elder you be.
|
| | . .Duelbits. | │ | ..........UNLEASH.......... THE ULTIMATE GAMING EXPERIENCE | │ | DUELBITS FANTASY SPORTS | ████▄▄▄█████▄▄▄ ░▄████████████████▄ ▐██████████████████▄ ████████████████████ ████████████████████▌ █████████████████████ ████████████████▀▀▀ ███████████████▌ ███████████████▌ ████████████████ ████████████████ ████████████████ ████▀▀███████▀▀ | . ▬▬ VS ▬▬ | ████▄▄▄█████▄▄▄ ░▄████████████████▄ ▐██████████████████▄ ████████████████████ ████████████████████▌ █████████████████████ ███████████████████ ███████████████▌ ███████████████▌ ████████████████ ████████████████ ████████████████ ████▀▀███████▀▀ | /// PLAY FOR FREE /// WIN FOR REAL | │ | ..PLAY NOW.. | |
|
|
|
CryptocurencyKing
|
|
May 15, 2022, 09:37:30 AM |
|
I greet una inside this morning o. I dey see how una dey take hold side for the forum and we country as we dey look we nation dey waka go where we no understand so. Una dey try. I bin take leg waka enta we corner and me go like drop sometin for una to use dey encourage ourselves for the forum nd we country way be as e be so.
Proverb: My people say, the day way e go favour madman, e no go need to mad plenty. Meaning: you might be going through all the toughness of this world, always working so hard to earn not just a living, also your survival but, on your best day, your lucky day, you won't even get to work hard or project yourself as qualified enough and yet, you would be favoured amongst all.
Make una dey work and live gud life!
|
|
|
|
StanCrypt
Member
Offline
Activity: 65
Merit: 17
|
|
May 15, 2022, 11:38:52 AM |
|
Family way de pound yam de disturb everybody, no suppose think say other people no de follow chop for their domot Meaning: Just because you have climbed up the ladder of success doesn't make others poor
Dog way follow cheater do race no go reach finish line. Meaning: Associating with the wrong crowd can cost you everything
|
|
|
|
Mpamaegbu (OP)
Legendary
Offline
Activity: 2730
Merit: 1225
Once a man, twice a child!
|
|
May 18, 2022, 06:23:16 PM |
|
@CryptocurencyKing, my broda! D thing tire my bones, nor be small. E come e like d leadership nor sabi wetin dem go do again to steady dis cowtry. Family way de pound yam de disturb everybody, no suppose think say other people no de follow chop for their domot
My dear, nor be small thing oh. Na so my neighbours dem go dey pound pound anything from pepper to crayfish every time like inside bush people instead of dem to use blender or kuku blend d stuff for market. Honestly, sometimes you go think sey persin wey go school go even get common sense sey day pound pound thing dey disturb but dem sense nor dey tell dem so.
|
Before you boast of your material acquisition, take a stroll to a morgue and there you will find those who were once better than you're. Only fools think they've it all. Stay humble 🤔
|
|
|
Davidvictorson
|
|
May 18, 2022, 06:59:31 PM |
|
Omo e don tey wey I enter here. I don miss all the wise funny proverbs when I read here. I like some of the new ones wey I don read here. Sometimes, I even dey ask myself how dem take they reason all these proverbs. Well I say make I drop my own: Proverb: E better say make you hold eba/garri/ fufu for hand dey find soup.Meaning: As it relates to job search- It is better you maintain your low paying job while searching for a well paying job, than to quit the job to start looking for a well paying job. Note: I agree with the meaning assuming that the low income job is not a toxic work environment .
|
|
|
|
Mpamaegbu (OP)
Legendary
Offline
Activity: 2730
Merit: 1225
Once a man, twice a child!
|
|
May 18, 2022, 10:07:10 PM |
|
Note: I agree with the meaning assuming that the low income job is not a toxic work environment . 🤣🤣 I like dat caveat wey you take style put there because some jobs nor good for persin to keep at all whether you get any side hustle or not. Welcome back to d fold, bro.
|
Before you boast of your material acquisition, take a stroll to a morgue and there you will find those who were once better than you're. Only fools think they've it all. Stay humble 🤔
|
|
|
Oluwa-btc
|
|
May 18, 2022, 10:40:35 PM |
|
No be to dey run kitikiti or run run Kata Kata, Na who Sabi road dey reach wia e dey go!
This ain't no proverb although but, it's best adviced we follow who knows the way ahead (High Reputable Members) and not rush.(Newbies)
Cassava wey mature go turn to Garri one day
Growth is a must, but one will go through the process so as to be shaped and refined during this process.
E done tey weh I carry leg put for this side, I say make I drop the little I grab. Corrections gud kwa buh, plenty pipuu get how Dem dey take interpret their proverbs! What I'm saying is that perception differs from others!
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
GiftedMAN
|
|
May 19, 2022, 06:28:09 AM |
|
De insect wey dey eat kola nut dey inside the leaf.
Your enemy is always closer to you than you think.
You no fit climb de ladder of success when your hand dey your pocket
You have to work hard to be successful.
You no go borrow person your knife when your yam dey fire.
Satisfy yourself first before thinking of others.
Person wey snake dom bite dey fear lizard
Be careful with the situation that has caused you pain before.
I salute all my people for the house, all of una too much.
|
| | . .Duelbits. | │ | ..........UNLEASH.......... THE ULTIMATE GAMING EXPERIENCE | │ | DUELBITS FANTASY SPORTS | ████▄▄▄█████▄▄▄ ░▄████████████████▄ ▐██████████████████▄ ████████████████████ ████████████████████▌ █████████████████████ ████████████████▀▀▀ ███████████████▌ ███████████████▌ ████████████████ ████████████████ ████████████████ ████▀▀███████▀▀ | . ▬▬ VS ▬▬ | ████▄▄▄█████▄▄▄ ░▄████████████████▄ ▐██████████████████▄ ████████████████████ ████████████████████▌ █████████████████████ ███████████████████ ███████████████▌ ███████████████▌ ████████████████ ████████████████ ████████████████ ████▀▀███████▀▀ | /// PLAY FOR FREE /// WIN FOR REAL | │ | ..PLAY NOW.. | |
|
|
|
uchegod-21
|
|
May 22, 2022, 01:21:15 PM |
|
I greet all of una for this Sunday, I say make I check us here. Oga Mpa hope you full ground. I appreciate the proverb wey CryptocurrencyKing carry come here. Proverb: My people say, the day way e go favour madman, e no go need to mad plenty.
No be lie my brother, no be how tough you don hustle, no be the kind hard work you don do for life. Any time your turn reach, even if you do the wrong thing, result go show for you. You no fit climb de ladder of success when your hand dey your pocket
You have to work hard to be successful.
Correct talk, we go need to make efforts my brother. When you don try Oluwa go acknowledge your efforts. My mother talk say, "Dem no deh dey house see animal wey juju kill"
|
R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | │ | CRYPTO FUTURES | | | | | | | │ | 1,000x LEVERAGE | │ | COMPETITIVE FEES | │ | INSTANT EXECUTION | │ | . TRADE NOW |
|
|
|
Majestic-milf
|
|
May 23, 2022, 03:34:10 PM |
|
Proverb: stick wey Dem dey use put for ear, if e touch your eye, you fit blind. Meaning A situation or a condition of life could seem favorable to Mr A, but should Mr B engage in this, he might not succeed.
|
R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | │ | CRYPTO FUTURES | | | | | | | │ | 1,000x LEVERAGE | │ | COMPETITIVE FEES | │ | INSTANT EXECUTION | │ | . TRADE NOW |
|
|
|
StanCrypt
Member
Offline
Activity: 65
Merit: 17
|
|
May 23, 2022, 03:54:49 PM |
|
My dear, nor be small thing oh. Na so my neighbours dem go dey pound pound anything from pepper to crayfish every time like inside bush people instead of dem to use blender or kuku blend d stuff for market. Honestly, sometimes you go think sey persin wey go school go even get common sense sey day pound pound thing dey disturb but dem sense nor dey tell dem so.
my broda!!! no de mind some people oo!!! if you follow people nonsense de vex, e no de end. You self you know say no be everybody way go school de get sense. na pride de do make some people do nonsense. PROVERB: Some people de like forget say if them like make them jump reach heaven, you go still land for ground. MEANING Person no suppose de do pass em-self
|
|
|
|
GiftedMAN
|
|
May 25, 2022, 06:09:41 PM |
|
Dem say when a man fence em house you go know em level of wisdom.
Your knowledge always reveals in your activities.
|
| | . .Duelbits. | │ | ..........UNLEASH.......... THE ULTIMATE GAMING EXPERIENCE | │ | DUELBITS FANTASY SPORTS | ████▄▄▄█████▄▄▄ ░▄████████████████▄ ▐██████████████████▄ ████████████████████ ████████████████████▌ █████████████████████ ████████████████▀▀▀ ███████████████▌ ███████████████▌ ████████████████ ████████████████ ████████████████ ████▀▀███████▀▀ | . ▬▬ VS ▬▬ | ████▄▄▄█████▄▄▄ ░▄████████████████▄ ▐██████████████████▄ ████████████████████ ████████████████████▌ █████████████████████ ███████████████████ ███████████████▌ ███████████████▌ ████████████████ ████████████████ ████████████████ ████▀▀███████▀▀ | /// PLAY FOR FREE /// WIN FOR REAL | │ | ..PLAY NOW.. | |
|
|
|
Rruchi man
Legendary
Online
Activity: 1330
Merit: 1090
Bitcoin Casino Est. 2013
|
|
May 26, 2022, 11:58:38 PM |
|
Proverb: E better say make you hold eba/garri/ fufu for hand dey find soup.
lmao, Person wey dun go all those kind camp meeting them before go fit relate proper with this this yanning. Nice one! Proverb: Guyman wey dey form friend to fine girl wey e like, las las na invitation e go follow get for her wedding. Meaning: Take action, be proactive. Proverb: Goat wey get goatie, e nor mean say e dey wise.Meaning: Be careful where and whom you take advice from.
|
| | | | | | | ███▄▀██▄▄ ░░▄████▄▀████ ▄▄▄ ░░████▄▄▄▄░░█▀▀ ███ ██████▄▄▀█▌ ░▄░░███▀████ ░▐█░░███░██▄▄ ░░▄▀░████▄▄▄▀█ ░█░▄███▀████ ▐█ ▀▄▄███▀▄██▄ ░░▄██▌░░██▀ ░▐█▀████ ▀██ ░░█▌██████ ▀▀██▄ ░░▀███ | | ▄▄██▀▄███ ▄▄▄████▀▄████▄░░ ▀▀█░░▄▄▄▄████░░ ▐█▀▄▄█████████ ████▀███░░▄░ ▄▄██░███░░█▌░ █▀▄▄▄████░▀▄░░ █▌████▀███▄░█░ ▄██▄▀███▄▄▀ ▀██░░▐██▄░░ ██▀████▀█▌░ ▄██▀▀██████▐█░░ ███▀░░ | | | | |
|
|
|
Pokapoka124
|
|
May 27, 2022, 07:59:57 PM |
|
Proverb: no matter the heat of the sun e nor go fit cook beans Meaning: Actions made in anger are always regrettable decisions. Think twice when angry before you act
|
|
|
|
Mr.right85
|
|
May 29, 2022, 04:43:20 PM |
|
Proverb: no matter the heat of the sun e nor go fit cook beans Meaning: Actions made in anger are always regrettable decisions. Think twice when angry before you act
I don dey try relate dis ur proverb wth d meaning way u cap nd somehw, e no dey enta 4 me. Abi u 4 twist am anoda way mak I 4 follo well although, d proverb na familiar street yarn 4 we pighin shah. Anyhow e be, d coco way com out be say, No where way ur vex reach. Nd e go sure say, mak u no dey tak decision wen u dey vex on any matter. U fit mak a beta big mistak way u no go fit correct or way u go regret last last. So, mak we dey use our head nd try calm down b4 we react to matters. Na like dis me I take follo rch. E fit mean anoda thing 2 anoda persn shah. Anyhw e be, una dey try. Mak una dey carri we dey go! Lol
|
|
|
|
Mpamaegbu (OP)
Legendary
Offline
Activity: 2730
Merit: 1225
Once a man, twice a child!
|
|
June 01, 2022, 12:20:33 PM |
|
Proverb: no matter the heat of the sun e nor go fit cook beans Meaning: Actions made in anger are always regrettable decisions. Think twice when angry before you act
I don dey try relate dis ur proverb wth d meaning way u cap nd somehw, e no dey enta 4 me. Abi u 4 twist am anoda way mak I 4 follo well although, d proverb na familiar street yarn 4 we pighin shah. Anyhow e be, d coco way com out be say, Na true wey you talk, @Mr.right. Poka, oya come recap ur yarn 🧐.
|
Before you boast of your material acquisition, take a stroll to a morgue and there you will find those who were once better than you're. Only fools think they've it all. Stay humble 🤔
|
|
|
Oluwa-btc
|
|
June 02, 2022, 04:15:31 PM |
|
Ugubuntu - I done show my face here again ohhh... I done talk am before, I go still talk am again, ugubuntu ngabantu
People become people through people and this is true, I dey delight to everyone weh put hand for my growth. I turned a Full member once more today, I say make I share my news for here first!
Proverbs : Cow weh dey rush go oyibo land go come back as corn beef!
Whoever does thing's in a rush doesn't gets good results and outcome from it!
Ornah Happy New Month kwa🖤
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
GiftedMAN
|
|
June 02, 2022, 05:17:46 PM |
|
Dem say small pots get ears
Meaning: Don't forget that children can hear what you're saying and probably repeat all the embarrassing parts to their friends.
If you dey look for fly wey dey your food e mean say you dom belleful.
Meaning: If you have the energy to complain about silly things, it means you don't have real problems.
Any place wey honey dey ant go dey also.
Meaning: If something nice happens, there will always be small problems associated with it.
I greet all my people for here, una too much.