Davidvictorson
|
|
June 03, 2022, 04:07:33 PM |
|
Nor be small thing o. Choi, all these proverbs wey i don read here dey burst my dada.
Proverb: Any pikin wey dey laugh him papa because say him yam don spoil dey laugh the hungry wey go show am shege shege Meaning: Never laugh at, mock or despise your family or members no matter what they are going through.
Proverb: Goat wey dey find food for thief compound na pot of soup e go enter. Meaning: No matter how bad your situation(unemployed, broke) is, do not be pressured to get involved in crime or any illegal activity.
|
|
|
|
CryptocurencyKing
|
Dem say small pots get ears
Meaning: Don't forget that children can hear what you're saying and probably repeat all the embarrassing parts to their friends.
If you dey look for fly wey dey your food e mean say you dom belleful.
Meaning: If you have the energy to complain about silly things, it means you don't have real problems.
This first two eh, the thing enta me o. Xpecially d frist 1, d thing enta me wella nd I concur say eh, na so e be 4 life. Wth all dis small ear way do not tea eye dis days. Oya na, make una for collet dis one carry join hold una side. Proverb: our pple dey talk say, if u follow how snake long rch, u fit cut tree finish 4 forest.Meaning: if persn follow hw situation be or d way somtin dey worry u reach, you fit put hand 4 watin u no go like later. Mak I cut am short, hunger ft mak u thief. Dat na to say, mak u no carry situation, follow up matter!
|
|
|
|
GiftedMAN
|
|
June 05, 2022, 05:10:24 PM |
|
Dem say small pots get ears
Meaning: Don't forget that children can hear what you're saying and probably repeat all the embarrassing parts to their friends.
If you dey look for fly wey dey your food e mean say you dom belleful.
Meaning: If you have the energy to complain about silly things, it means you don't have real problems.
This first two eh, the thing enta me o. Xpecially d frist 1, d thing enta me wella nd I concur say eh, na so e be 4 life. Wth all dis small ear way do not tea eye dis days. Oya na, make una for collet dis one carry join hold una side. Proverb: our pple dey talk say, if u follow how snake long rch, u fit cut tree finish 4 forest.Meaning: if persn follow hw situation be or d way somtin dey worry u reach, you fit put hand 4 watin u no go like later. Mak I cut am short, hunger ft mak u thief. Dat na to say, mak u no carry situation, follow up matter! My brother your talk sweet me for body, if all of us carry dey way e be us for body eeh we for dom do wetin oyibo people dey call 'unthinkable' but las las we dey survive and everything go later dey ok.
|
| | . .Duelbits. | │ | ..........UNLEASH.......... THE ULTIMATE GAMING EXPERIENCE | │ | DUELBITS FANTASY SPORTS | ████▄▄▄█████▄▄▄ ░▄████████████████▄ ▐██████████████████▄ ████████████████████ ████████████████████▌ █████████████████████ ████████████████▀▀▀ ███████████████▌ ███████████████▌ ████████████████ ████████████████ ████████████████ ████▀▀███████▀▀ | . ▬▬ VS ▬▬ | ████▄▄▄█████▄▄▄ ░▄████████████████▄ ▐██████████████████▄ ████████████████████ ████████████████████▌ █████████████████████ ███████████████████ ███████████████▌ ███████████████▌ ████████████████ ████████████████ ████████████████ ████▀▀███████▀▀ | /// PLAY FOR FREE /// WIN FOR REAL | │ | ..PLAY NOW.. | |
|
|
|
Mpamaegbu (OP)
Legendary
Offline
Activity: 2730
Merit: 1225
Once a man, twice a child!
|
|
June 09, 2022, 06:10:58 AM Last edit: June 09, 2022, 05:21:01 PM by Mpamaegbu |
|
Tortoise sey im nor know why people too dey gossip am anytime wey dem see am pass sey him nor sabi walk but for im own mind, him dey waka wella Meaning: People are not likely to value whatever an uninfluential person does, even when he does it excellently well.
|
Before you boast of your material acquisition, take a stroll to a morgue and there you will find those who were once better than you're. Only fools think they've it all. Stay humble 🤔
|
|
|
Franctoshi
|
|
June 09, 2022, 09:02:57 AM |
|
PROVERB ~ If Fowl no chuk him food well before him eat am, e dey cause him death without getting sick.
Meaning ~ Rushing into something without proper examination will put you into sudden problem or unfortunate death.
|
R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | │ | CRYPTO FUTURES | | | | | | | │ | 1,000x LEVERAGE | │ | COMPETITIVE FEES | │ | INSTANT EXECUTION | │ | . TRADE NOW |
|
|
|
GiftedMAN
|
|
June 10, 2022, 01:40:56 PM |
|
Proverb: Nku n'ona mba n' eghere MBA nri
Did na popular Igbo proverb
Meaning: The solution to the problems in a community would invariably be found within the community
Perfect example na the way Owo Community people take join-hand catch hoodlums wey do the killing for inside Catholic Church on Sunday last week for Ondo state.
Dem say maize dey die after e bear fruit because e no dey rooted into de ground.
You will never get to the top and stay prosperous without a good foundation.
Dem say no sail with another person star
Avoid copying someone else, just because someone has been successful in what he or she does should not be what will make you to do the same thing and expect to be successful.
My people yesterday make me 90days for the forum and where I dom reach today na una help me.
|
| | . .Duelbits. | │ | ..........UNLEASH.......... THE ULTIMATE GAMING EXPERIENCE | │ | DUELBITS FANTASY SPORTS | ████▄▄▄█████▄▄▄ ░▄████████████████▄ ▐██████████████████▄ ████████████████████ ████████████████████▌ █████████████████████ ████████████████▀▀▀ ███████████████▌ ███████████████▌ ████████████████ ████████████████ ████████████████ ████▀▀███████▀▀ | . ▬▬ VS ▬▬ | ████▄▄▄█████▄▄▄ ░▄████████████████▄ ▐██████████████████▄ ████████████████████ ████████████████████▌ █████████████████████ ███████████████████ ███████████████▌ ███████████████▌ ████████████████ ████████████████ ████████████████ ████▀▀███████▀▀ | /// PLAY FOR FREE /// WIN FOR REAL | │ | ..PLAY NOW.. | |
|
|
|
CryptocurencyKing
|
|
June 12, 2022, 09:41:30 PM |
|
-trim-
Dis guy,,, ur talk too dey swt me 4 bodi. Watin con dey shock me cef b say, na d 2 last one dem dey always off me. I no jst understnd bt na so e jst be. Abi u dey use d 1st one run intro... E mak brain shah. No be small kind tin dose Owo women do dere o. Dem practice watin no nice nd get immediate result within d community. Last last, foreign juju dey respect community juju o, as na em get ground. Mina y, mak we no 4get culture shah. People way 4get dere way of life, don lose for life. Matters way sup 4 Church, na traditional means dem use solve am. Irony, na so Oyibo use talk am. Una weldone.
|
|
|
|
GiftedMAN
|
|
June 13, 2022, 01:29:30 PM |
|
-trim-
Dis guy,,, ur talk too dey swt me 4 bodi. Watin con dey shock me cef b say, na d 2 last one dem dey always off me. I no jst understnd bt na so e jst be. Abi u dey use d 1st one run intro... E mak brain shah. No be small kind tin dose Owo women do dere o. Dem practice watin no nice nd get immediate result within d community. Last last, foreign juju dey respect community juju o, as na em get ground. Mina y, mak we no 4get culture shah. People way 4get dere way of life, don lose for life. Matters way sup 4 Church, na traditional means dem use solve am. Irony, na so Oyibo use talk am. Una weldone. My brother you do well. The truth of the matter be say God bin chase devil comot for heaven but em no collect all the powers from am. Proverb: Person wey no sabi one tin sabi anoda one.Meaning: No one knows everything, but everyone knows something. Una Happy Democracy Day! No forget say your PVC na your Power Go Get Yours.
|
| | . .Duelbits. | │ | ..........UNLEASH.......... THE ULTIMATE GAMING EXPERIENCE | │ | DUELBITS FANTASY SPORTS | ████▄▄▄█████▄▄▄ ░▄████████████████▄ ▐██████████████████▄ ████████████████████ ████████████████████▌ █████████████████████ ████████████████▀▀▀ ███████████████▌ ███████████████▌ ████████████████ ████████████████ ████████████████ ████▀▀███████▀▀ | . ▬▬ VS ▬▬ | ████▄▄▄█████▄▄▄ ░▄████████████████▄ ▐██████████████████▄ ████████████████████ ████████████████████▌ █████████████████████ ███████████████████ ███████████████▌ ███████████████▌ ████████████████ ████████████████ ████████████████ ████▀▀███████▀▀ | /// PLAY FOR FREE /// WIN FOR REAL | │ | ..PLAY NOW.. | |
|
|
|
Mpamaegbu (OP)
Legendary
Offline
Activity: 2730
Merit: 1225
Once a man, twice a child!
|
|
June 16, 2022, 04:17:07 AM |
|
Proverb: Nku n'ona mba n' eghere MBA nri
Did na popular Igbo proverb
Meaning: The solution to the problems in a community would invariably be found within the community
Na true yarn, nice one but next time make you try do transliteration to pidgin first b4 you give meaning for English. Remember sey na pidgin we take dey cap for here.
|
Before you boast of your material acquisition, take a stroll to a morgue and there you will find those who were once better than you're. Only fools think they've it all. Stay humble 🤔
|
|
|
GiftedMAN
|
|
June 16, 2022, 12:32:26 PM |
|
Proverb: Nku n'ona mba n' eghere MBA nri
Did na popular Igbo proverb
Meaning: The solution to the problems in a community would invariably be found within the community
Na true yarn, nice one but next time make you try do transliteration to pidgin first b4 you give meaning for English. Remember sey na pidgin we take dey cap for here. @Mpamaegbu I dom hear wetin you talk and I dom take correction, our people say if elder see bad thing wey small pikin dem dey do no talk say the mouth wey him close go kill am but if em talk the small pikin dem no hear na the small pikin dem go die, you dey do well.
|
| | . .Duelbits. | │ | ..........UNLEASH.......... THE ULTIMATE GAMING EXPERIENCE | │ | DUELBITS FANTASY SPORTS | ████▄▄▄█████▄▄▄ ░▄████████████████▄ ▐██████████████████▄ ████████████████████ ████████████████████▌ █████████████████████ ████████████████▀▀▀ ███████████████▌ ███████████████▌ ████████████████ ████████████████ ████████████████ ████▀▀███████▀▀ | . ▬▬ VS ▬▬ | ████▄▄▄█████▄▄▄ ░▄████████████████▄ ▐██████████████████▄ ████████████████████ ████████████████████▌ █████████████████████ ███████████████████ ███████████████▌ ███████████████▌ ████████████████ ████████████████ ████████████████ ████▀▀███████▀▀ | /// PLAY FOR FREE /// WIN FOR REAL | │ | ..PLAY NOW.. | |
|
|
|
Mpamaegbu (OP)
Legendary
Offline
Activity: 2730
Merit: 1225
Once a man, twice a child!
|
|
June 18, 2022, 06:11:42 AM |
|
GiftedMAN, you funny die 🤣. Everibodi wey dey drop yarns here na elder oh. Rememba sey na proverbs elders dem dey take relate with demselves and if we all dey fit do am here na im be sey we too much too.
|
Before you boast of your material acquisition, take a stroll to a morgue and there you will find those who were once better than you're. Only fools think they've it all. Stay humble 🤔
|
|
|
GiftedMAN
|
|
June 18, 2022, 08:47:10 PM |
|
GiftedMAN, you funny die 🤣. Everibodi wey dey drop yarns here na elder oh. Rememba sey na proverbs elders dem dey take relate with demselves and if we all dey fit do am here na im be sey we too much too.
No be lie wey you talk my broda, everybody wey dey here dey do very well, since wey I sabi this place ah no go lie for you I dom get beta inspiration for the yarnings wey men dem dey yarn for here, i dey happy 😂 say I locate place like this. I dey always praise you because na you create this thread so no reason am you be real elder and your face show pass tinubu own.
|
| | . .Duelbits. | │ | ..........UNLEASH.......... THE ULTIMATE GAMING EXPERIENCE | │ | DUELBITS FANTASY SPORTS | ████▄▄▄█████▄▄▄ ░▄████████████████▄ ▐██████████████████▄ ████████████████████ ████████████████████▌ █████████████████████ ████████████████▀▀▀ ███████████████▌ ███████████████▌ ████████████████ ████████████████ ████████████████ ████▀▀███████▀▀ | . ▬▬ VS ▬▬ | ████▄▄▄█████▄▄▄ ░▄████████████████▄ ▐██████████████████▄ ████████████████████ ████████████████████▌ █████████████████████ ███████████████████ ███████████████▌ ███████████████▌ ████████████████ ████████████████ ████████████████ ████▀▀███████▀▀ | /// PLAY FOR FREE /// WIN FOR REAL | │ | ..PLAY NOW.. | |
|
|
|
crytolad
Jr. Member
Offline
Activity: 518
Merit: 1
|
|
June 22, 2022, 06:31:20 AM |
|
Proverb: The bird wey dey for hand na de bird be that, nothing dey for bush.
Meaning: A bird at hand is worth more than nine in the bush.
Proverb: Person wey too tey for party go follow wash plate.
Meaning: Never over stay your welcome in a place.
|
|
|
|
Mpamaegbu (OP)
Legendary
Offline
Activity: 2730
Merit: 1225
Once a man, twice a child!
|
|
June 23, 2022, 08:33:50 PM |
|
your face show pass tinubu own.
Dis una "your face show" kain of slang ehn, nor be here oh. D thing dey always totori me wheneva I jam am for road. Ur face show, ur shoe shine and ur PVC ready for collection 🤪. Com see me off, I wan go, nor mean sey I no sabi road wey I take come.Meaning: For true friendship to work out, it requires the cooperation and commitment of those involved.
|
Before you boast of your material acquisition, take a stroll to a morgue and there you will find those who were once better than you're. Only fools think they've it all. Stay humble 🤔
|
|
|
CryptocurencyKing
|
-trim-
Dis guy,,, ur talk too dey swt me 4 bodi. Watin con dey shock me cef b say, na d 2 last one dem dey always off me. I no jst understnd bt na so e jst be. Abi u dey use d 1st one run intro... E mak brain shah. No be small kind tin dose Owo women do dere o. Dem practice watin no nice nd get immediate result within d community. Last last, foreign juju dey respect community juju o, as na em get ground. Mina y, mak we no 4get culture shah. People way 4get dere way of life, don lose for life. Matters way sup 4 Church, na traditional means dem use solve am. Irony, na so Oyibo use talk am. Una weldone. My brother you do well. The truth of the matter be say God bin chase devil comot for heaven but em no collect all the powers from am. Proverb: Person wey no sabi one tin sabi anoda one.Meaning: No one knows everything, but everyone knows something. Una Happy Democracy Day! No forget say your PVC na your Power Go Get Yours. Youth way dey tink lik man way age don dey wori... I don dey eye u since o bt, me no too strong nd anyhow e be, cool water go stil enta body if u follow. U dey try wel wel 4 dis we corner nd I hope say, orda pple dem way dey see u go try mak dem dey learn frm ur talk dem. Pple way no sabi, mak dem start learn hw to enta vila nd wen dem go, mak dem put ear 4 ground so dem fit be beta son of d soil. I greet everybody way dey put bodi 4 here, una dey do well. Las las, evrywher go stew. Mak una njoy. Election dey com o, go collect ur PVC mak u follow put person 4 seat!
|
|
|
|
GiftedMAN
|
|
June 24, 2022, 10:03:39 AM |
|
-trim-
Dis guy,,, ur talk too dey swt me 4 bodi. Watin con dey shock me cef b say, na d 2 last one dem dey always off me. I no jst understnd bt na so e jst be. Abi u dey use d 1st one run intro... E mak brain shah. No be small kind tin dose Owo women do dere o. Dem practice watin no nice nd get immediate result within d community. Last last, foreign juju dey respect community juju o, as na em get ground. Mina y, mak we no 4get culture shah. People way 4get dere way of life, don lose for life. Matters way sup 4 Church, na traditional means dem use solve am. Irony, na so Oyibo use talk am. Una weldone. My brother you do well. The truth of the matter be say God bin chase devil comot for heaven but em no collect all the powers from am. Proverb: Person wey no sabi one tin sabi anoda one.Meaning: No one knows everything, but everyone knows something. Una Happy Democracy Day! No forget say your PVC na your Power Go Get Yours. Youth way dey tink lik man way age don dey wori... I don dey eye u since o bt, me no too strong nd anyhow e be, cool water go stil enta body if u follow. U dey try wel wel 4 dis we corner nd I hope say, orda pple dem way dey see u go try mak dem dey learn frm ur talk dem. Pple way no sabi, mak dem start learn hw to enta vila nd wen dem go, mak dem put ear 4 ground so dem fit be beta son of d soil. I greet everybody way dey put bodi 4 here, una dey do well. Las las, evrywher go stew. Mak una njoy. Election dey com o, go collect ur PVC mak u follow put person 4 seat! My broda@CryptocurrencyKing, you do well in fact you dom make my head dey big, I no go stop to dey yarn better proverb for here because my people say charity dey begin for home and na here be my own home. I go like make all our people dey follow put mouth for here and all our African thread wey we dey yarn things dem we concern us and things them wey go helep us to grow. Proverb: Onye ajuju anaya efu ohaPerson wey dey ask question no dey miss road Meaning: Knowledge is power. I dey encourage all my fellow mate dem for here say make dem no stop to dey ask question so that dem no go make mistakes wey go affect them for forum here. No forget say we still be beginners ooo.
|
| | . .Duelbits. | │ | ..........UNLEASH.......... THE ULTIMATE GAMING EXPERIENCE | │ | DUELBITS FANTASY SPORTS | ████▄▄▄█████▄▄▄ ░▄████████████████▄ ▐██████████████████▄ ████████████████████ ████████████████████▌ █████████████████████ ████████████████▀▀▀ ███████████████▌ ███████████████▌ ████████████████ ████████████████ ████████████████ ████▀▀███████▀▀ | . ▬▬ VS ▬▬ | ████▄▄▄█████▄▄▄ ░▄████████████████▄ ▐██████████████████▄ ████████████████████ ████████████████████▌ █████████████████████ ███████████████████ ███████████████▌ ███████████████▌ ████████████████ ████████████████ ████████████████ ████▀▀███████▀▀ | /// PLAY FOR FREE /// WIN FOR REAL | │ | ..PLAY NOW.. | |
|
|
|
Franctoshi
|
|
June 24, 2022, 10:39:03 AM |
|
GiftedMAN, you funny die 🤣. Everibodi wey dey drop yarns here na elder oh. Rememba sey na proverbs elders dem dey take relate with demselves and if we all dey fit do am here na im be sey we too much too.
Na true talk you talk ,Him na Sabinus for di proverbs thing, mate you dey give me Joy for here like this, E be like say him na Chief for en community Keep dropping because u dey make sense bro plenty lesson.
|
R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | │ | CRYPTO FUTURES | | | | | | | │ | 1,000x LEVERAGE | │ | COMPETITIVE FEES | │ | INSTANT EXECUTION | │ | . TRADE NOW |
|
|
|
GiftedMAN
|
|
June 24, 2022, 10:08:05 PM |
|
GiftedMAN, you funny die 🤣. Everibodi wey dey drop yarns here na elder oh. Rememba sey na proverbs elders dem dey take relate with demselves and if we all dey fit do am here na im be sey we too much too.
Na true talk you talk ,Him na Sabinus for di proverbs thing, mate you dey give me Joy for here like this, E be like say him na Chief for en community Keep dropping because u dey make sense bro plenty lesson. @Franctoshi, I no be chief but na unto say I been dey close to elders na em make I sabi tis small small proverb dem and my papa self na traditional man so em dey always use proverb talk to me. No forget say Lion no dey born goat.
|
| | . .Duelbits. | │ | ..........UNLEASH.......... THE ULTIMATE GAMING EXPERIENCE | │ | DUELBITS FANTASY SPORTS | ████▄▄▄█████▄▄▄ ░▄████████████████▄ ▐██████████████████▄ ████████████████████ ████████████████████▌ █████████████████████ ████████████████▀▀▀ ███████████████▌ ███████████████▌ ████████████████ ████████████████ ████████████████ ████▀▀███████▀▀ | . ▬▬ VS ▬▬ | ████▄▄▄█████▄▄▄ ░▄████████████████▄ ▐██████████████████▄ ████████████████████ ████████████████████▌ █████████████████████ ███████████████████ ███████████████▌ ███████████████▌ ████████████████ ████████████████ ████████████████ ████▀▀███████▀▀ | /// PLAY FOR FREE /// WIN FOR REAL | │ | ..PLAY NOW.. | |
|
|
|
Proro
Member
Offline
Activity: 74
Merit: 18
|
|
June 25, 2022, 08:27:27 AM |
|
Abeg make I drop dis one here again
Na something cause am when make goat the shit waka. Meaning: there is a reason to every action
|
|
|
|
Franctoshi
|
|
June 25, 2022, 10:31:05 AM Last edit: June 25, 2022, 10:47:35 AM by Franctoshi |
|
•Proverbs: Monkey say all Play na play but the play wey dem come tie am rope for en neck say him no like am •Meaning: There is always a limit to a everything thing.
•Proverb : Your hustle na your own, but your succes na for everybodi •Meaning :When you are suffering no one cares about you but when you're succeful everyone comes to eat and enjoy your with you.
• Proverbs: No be person wey first carry Bele dey first born boy • Meaning: There is no rush in life rather life is a gradual process