Mpamaegbu (OP)
Legendary
Offline
Activity: 2870
Merit: 1233
Once a man, twice a child!
|
|
October 20, 2022, 11:50:21 AM |
|
Dem sey e nor dey good make craze people scarce for community but na from which person family e go come from bi d problem. Meaning: It's normal to have natural abnormalities occur once in a while to keep reality in check but no one would want to bear the brunt of such happenstance.
|
|
|
|
GiftedMAN
|
|
October 20, 2022, 12:08:29 PM |
|
Dem sey e nor dey good make craze people scarce for community but na from which person family e go come from bi d problem. Meaning: It's normal to have natural abnormalities occur once in a while to keep reality in check but no one would want to bear the brunt of such happenstance.
My chief, I no go lie you talk true but water dey run my eyes as I dey see this correct word of wisdom wey you drop now. For my mind eeh if e dey possible I no go like make craze people dey at all because na bad thing be that and e no go make the community get good reputation especially if dem plenty well well 😆. Take wetin happen for Lekki tollgate wey we dey remember today as an example, you go like make this kind thing happen again? If na this kind thing be the madness wey we dey talk about baba me no want am again because I know how many of my men wey go down that faithful day, I am in pains.
|
| Duelbits | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | TRY OUR UNIQUE GAMES! ◥ DICE ◥ MINES ◥ PLINKO ◥ DUEL POKER ◥ DICE DUELS | | | | █▀▀ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █▄▄ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | | ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ KENONEW ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ | ▀▀█ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ ▄▄█ | | 10,000x MULTIPLIER | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ |
[/tabl
|
|
|
Rruchi man
Legendary
Offline
Activity: 1470
Merit: 1112
Use chips.gg
|
|
October 20, 2022, 06:56:16 PM |
|
PROVERB: Na where person take dey fear to say "no i nor wan chop", na im e take dey chop poison.
MEANING: Failing to set boundaries and be straight forward with some people and decision respectively is often what leads to insults and problems. Maturity is knowing when to be straightforward, and sticking with your decision.
|
| CHIPS.GG | | | ▄▄███████▄▄ ▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄ ▄███▀░▄░▀▀▀▀▀░▄░▀███▄ ▄███░▄▀░░░░░░░░░▀▄░███▄ ▄███░▄░░░▄█████▄░░░▄░███▄ ███░▄▀░░░███████░░░▀▄░███ ███░█░░░▀▀▀▀▀░░░▀░░░█░███ ███░▀▄░▄▀░▄██▄▄░▀▄░▄▀░███ ▀███░▀░▀▄██▀░▀██▄▀░▀░███▀ ▀███░▀▄░░░░░░░░░▄▀░███▀ ▀███▄░▀░▄▄▄▄▄░▀░▄███▀ ▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀ █████████████████████████ | | ▄▄███████▄▄ ▄███████████████▄ ▄█▀▀▀▄█████████▄▀▀▀█▄ ▄██████▀▄█▄▄▄█▄▀██████▄ ▄████████▄█████▄████████▄ ████████▄███████▄████████ ███████▄█████████▄███████ ███▄▄▀▀█▀▀█████▀▀█▀▀▄▄███ ▀█████████▀▀██▀█████████▀ ▀█████████████████████▀ ▀███████████████████▀ ▀████▄▄███▄▄████▀ ████████████████████████ | | 3000+ UNIQUE GAMES | | | 12+ CURRENCIES ACCEPTED | | | VIP REWARD PROGRAM | | ◥ | Play Now |
|
|
|
Majestic-milf
|
|
October 22, 2022, 10:01:52 AM |
|
Dem sey e nor dey good make craze people scarce for community but na from which person family e go come from bi d problem. Meaning: It's normal to have natural abnormalities occur once in a while to keep reality in check but no one would want to bear the brunt of such happenstance.
Oga mi, dis one choke o. E just remind me of one story I bin ya wen I small wey the title na who will bell the cat? E no gud as Boko Haram dey wori us upandan but na who go go stop them na? I no go lie, dis one you drop hit wetin dey wori us for we contri but we no gree admit. Make I drop this one here na. Proverb; Na person wey snake don bite dey see rope for ground dey run Someone who has had a bad experience will not like to repeat it no matter how appealing it may appear
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
Mpamaegbu (OP)
Legendary
Offline
Activity: 2870
Merit: 1233
Once a man, twice a child!
|
|
October 26, 2022, 03:35:09 PM |
|
PROVERB: Na where person take dey fear to say "no i nor wan chop", na im e take dey chop poison.
Honestly, na true you yarn here. Wen e reach like dat, me I nor dey send anybody oh. I go tell you sey I nor eat, hoohaa! I nor go wan please anybodi com displease my conscience. Once bodi do me sey make I dodge, I dodge at once. Most times, wen persin disobey dat signal na real gbege e dey carry person enta oh. Proverb; Na person wey snake don bite dey see rope for ground dey run
Anoda wans wey resemble dat proverb na: 1. Persin wey mad man kill im mama dey fear mechanic. 2. Persin wey bee sting before dey always japa wen e see tsetse fly.
|
|
|
|
Adbitco
|
|
October 27, 2022, 05:25:08 AM |
|
PROVERB: If your mates dey craze you follow them craze so that dem go cure all of una at one time
MEANING: If your sets of friends are making progress in life why not wake up sets your goals, work harder and become successful in life so when others are celebrating you could also celebrate with them and not being used as an errand boy or leaving a regretful life.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Mpamaegbu (OP)
Legendary
Offline
Activity: 2870
Merit: 1233
Once a man, twice a child!
|
|
October 27, 2022, 05:51:52 AM |
|
~
One time I tell my small cousin to wake up and hustle fast. D guy get handwork but e nor dey serious with am and the reason be sey him dey see himself as comfortable because all im mates dem dey d same level then with am. I tell am sey d day wen im go realize sey time don go na d day wey im go hear sey some of his mates don top up and e go begin hard am. Na d thing wey dey happen na with d dude. Dem don leave am behind.
|
|
|
|
GiftedMAN
|
|
October 28, 2022, 01:58:03 AM |
|
PROVERB: If your mates dey craze you follow them craze so that dem go cure all of una at one time
MEANING: If your sets of friends are making progress in life why not wake up sets your goals, work harder and become successful in life so when others are celebrating you could also celebrate with them and not being used as an errand boy or leaving a regretful life.
This one na strong 💪 word oo I no go lie you but I hope say you still remember say as e work for John no be so e go work for Peter? And my people dey talk say when man wake up na the time wey me own day break so I feel say you fit set your goals when you and your friends dey hustle but tins no go work out but na when dem dom make am you fit see road through them e dey happen and I believe say everything na with time and luck.
|
| Duelbits | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | TRY OUR UNIQUE GAMES! ◥ DICE ◥ MINES ◥ PLINKO ◥ DUEL POKER ◥ DICE DUELS | | | | █▀▀ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █▄▄ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | | ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ KENONEW ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ | ▀▀█ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ ▄▄█ | | 10,000x MULTIPLIER | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ |
[/tabl
|
|
|
Majestic-milf
|
|
October 28, 2022, 11:01:23 AM |
|
PROVERB: Na where person take dey fear to say "no i nor wan chop", na im e take dey chop poison.
Honestly, na true you yarn here. Wen e reach like dat, me I nor dey send anybody oh. I go tell you sey I nor eat, hoohaa! I nor go wan please anybodi com displease my conscience. Once bodi do me sey make I dodge, I dodge at once. Most times, wen persin disobey dat signal na real gbege e dey carry person enta oh. Oga boss, ya geh dey local, I mean loyal oh. E good to respect signal wey bodi dey give before you go regret. Although my own no be food mata, but my bodi bin no do me to waka one waka like dat but I still use strong head go. Nah God nai save my life say I come back although I loss property o. Those proverbs wey you put dia rili pack meaning o. Your wisdom rili long
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
GiftedMAN
|
|
November 03, 2022, 12:40:51 PM |
|
My people I say make I drop dis word of wisdom wey my grandma use Igbo give me as I dom become Senior member today,
Proverb: Anaga nu bi oka anaka English : Na the more you visit your farm na the more your corn go mature.
Meaning: Your growth and success in life are fastened by your exposure to people with useful information and your ability to utilize the knowledge you have to actualize your goals.
Am now a Senior Member.
|
| Duelbits | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | TRY OUR UNIQUE GAMES! ◥ DICE ◥ MINES ◥ PLINKO ◥ DUEL POKER ◥ DICE DUELS | | | | █▀▀ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █▄▄ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | | ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ KENONEW ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ | ▀▀█ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ ▄▄█ | | 10,000x MULTIPLIER | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ |
[/tabl
|
|
|
Mpamaegbu (OP)
Legendary
Offline
Activity: 2870
Merit: 1233
Once a man, twice a child!
|
|
November 03, 2022, 05:38:11 PM |
|
Meaning: Your growth and success in life are fastened by your exposure to people with useful information and your ability to utilize the knowledge you have to actualize your goals.
Igbo kwenu! Now I don sabi sey you be nwanna. Ji si ke! But dat your explanation for dat proverb nor too be wetin e mean oh. Ask anybodi wey sabi, den go tell you d real meaning. I salute your new rank, broda mi.
|
|
|
|
GiftedMAN
|
|
November 03, 2022, 06:21:04 PM |
|
Meaning: Your growth and success in life are fastened by your exposure to people with useful information and your ability to utilize the knowledge you have to actualize your goals.
Igbo kwenu! Now I don sabi sey you be nwanna. Ji si ke! But dat your explanation for dat proverb nor too be wetin e mean oh. Ask anybodi wey sabi, den go tell you d real meaning. I salute your new rank, broda mi. Thank you my chief, I no go lie you na wetin my own understanding give me na em I carry come yarn as the meaning so but as my senior elder and chief wey you be you fit still explain more to me so that I go fit add to my own knowledge. No forget say talk wey get power dem no dey use am play.
|
| Duelbits | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | TRY OUR UNIQUE GAMES! ◥ DICE ◥ MINES ◥ PLINKO ◥ DUEL POKER ◥ DICE DUELS | | | | █▀▀ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █▄▄ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | | ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ KENONEW ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ | ▀▀█ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ ▄▄█ | | 10,000x MULTIPLIER | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ |
[/tabl
|
|
|
Mpamaegbu (OP)
Legendary
Offline
Activity: 2870
Merit: 1233
Once a man, twice a child!
|
|
November 05, 2022, 02:07:55 PM |
|
Meaning: Your growth and success in life are fastened by your exposure to people with useful information and your ability to utilize the knowledge you have to actualize your goals.
Igbo kwenu! Now I don sabi sey you be nwanna. Ji si ke! But dat your explanation for dat proverb nor too be wetin e mean oh. Ask anybodi wey sabi, den go tell you d real meaning. I salute your new rank, broda mi. ~ K'anaga n'ubi ka oka naka... E simply means – make we just dey mark time as we deh watch wetin dey happen at the moment while we await the main expected thing.
|
|
|
|
Majestic-milf
|
|
November 05, 2022, 06:19:01 PM |
|
Am now a Senior Member.
Congratulations, brotherly. For sure nah hardwork and consistency dey always pay. You don inspire upcoming like me to push harder. Make I drop this one, so the ministry fit continue to move. Proverb: Crocodile strong, nah be say e dey river Meaning: You tend to perform best when you are in your right element
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
GiftedMAN
|
|
November 07, 2022, 03:52:08 PM |
|
Meaning: Your growth and success in life are fastened by your exposure to people with useful information and your ability to utilize the knowledge you have to actualize your goals.
Igbo kwenu! Now I don sabi sey you be nwanna. Ji si ke! But dat your explanation for dat proverb nor too be wetin e mean oh. Ask anybodi wey sabi, den go tell you d real meaning. I salute your new rank, broda mi. ~ K'anaga n'ubi ka oka naka... E simply means – make we just dey mark time as we deh watch wetin dey happen at the moment while we await the main expected thing. Lol, I dom confirm say true true you be correct nwafor, thanks for the clearer explanation you will always be my chief. I no be pure Igbo but I dey understand the language weller na pure niger delta guy I be hehehehe.
Am now a Senior Member.
Congratulations, brotherly. For sure nah hardwork and consistency dey always pay. You don inspire upcoming like me to push harder. Make I drop this one, so the ministry fit continue to move. Thanks so much big guy your face show and your shoe shine, for the hustle eeh na grace and consistency help me but I no go fail to acknowledge the help wey our chief run for me here. You are next in line, see you at the top senior member in view.
|
| Duelbits | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | TRY OUR UNIQUE GAMES! ◥ DICE ◥ MINES ◥ PLINKO ◥ DUEL POKER ◥ DICE DUELS | | | | █▀▀ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █▄▄ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | | ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ KENONEW ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ | ▀▀█ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ ▄▄█ | | 10,000x MULTIPLIER | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ |
[/tabl
|
|
|
Majestic-milf
|
|
November 07, 2022, 04:24:56 PM |
|
Meaning: Your growth and success in life are fastened by your exposure to people with useful information and your ability to utilize the knowledge you have to actualize your goals.
Igbo kwenu! Now I don sabi sey you be nwanna. Ji si ke! But dat your explanation for dat proverb nor too be wetin e mean oh. Ask anybodi wey sabi, den go tell you d real meaning. I salute your new rank, broda mi. ~ K'anaga n'ubi ka oka naka... E simply means – make we just dey mark time as we deh watch wetin dey happen at the moment while we await the main expected thing. Lol, I dom confirm say true true you be correct nwafor, thanks for the clearer explanation you will always be my chief. I no be pure Igbo but I dey understand the language weller na pure niger delta guy I be hehehehe.
Am now a Senior Member.
Congratulations, brotherly. For sure nah hardwork and consistency dey always pay. You don inspire upcoming like me to push harder. Make I drop this one, so the ministry fit continue to move. Thanks so much big guy your face show and your shoe shine, for the hustle eeh na grace and consistency help me but I no go fail to acknowledge the help wey our chief run for me here. You are next in line, see you at the top senior member in view. Omo, lai dis I catch that prayer with both leg and hand o. You no lie for dia. No be muscle alone dem dey use run tins and I folo comot cap for we chief. Congratulation once again, your winning no go stop ya, Ise!!!
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
Mpamaegbu (OP)
Legendary
Offline
Activity: 2870
Merit: 1233
Once a man, twice a child!
|
|
November 10, 2022, 09:28:01 AM |
|
Dem nor dey ask He-goat where im sleep. Na whether im wake from sleep or not dem dey ask am..
Abeg, I go like make someone analyse dat proverb and still tell us situations where we fit apply am.
|
|
|
|
Majestic-milf
|
|
November 12, 2022, 02:43:03 PM |
|
Dem nor dey ask He-goat where im sleep. Na whether im wake from sleep or not dem dey ask am..
Abeg, I go like make someone analyse dat proverb and still tell us situations where we fit apply am.
My oga, dis one nah deep talk oh. But I go try give am meaning as I understand. Meaning: You matter less to people when you have nothing to offer them Situations wey we fit apply this kind scenario plenty. For instance, for society, we dey see how poverty dey bring insult or trouble where e no dey b4. Biko, seniors for here, make una folo put mouth.
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
GiftedMAN
|
|
November 12, 2022, 04:01:26 PM |
|
Dem nor dey ask He-goat where im sleep. Na whether im wake from sleep or not dem dey ask am..
Abeg, I go like make someone analyse dat proverb and still tell us situations where we fit apply am.
Meaning: No one will question your source of wealth, just make money then you are accepted. In our society today, no one cares to know whether you do the right or wrong things once you are living large and pulling exotic cars everyone will be ok and happy, na guess work I do I go appreciate if our eldest elder Mpa help us out.
|
| Duelbits | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | TRY OUR UNIQUE GAMES! ◥ DICE ◥ MINES ◥ PLINKO ◥ DUEL POKER ◥ DICE DUELS | | | | █▀▀ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █▄▄ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | | ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ KENONEW ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ | ▀▀█ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ ▄▄█ | | 10,000x MULTIPLIER | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ |
[/tabl
|
|
|
Hyconic
Newbie
Offline
Activity: 27
Merit: 3
|
|
November 12, 2022, 08:29:12 PM |
|
Proverb: Custard na just akamu wey school for abroad.
Meaning: Packaging can improve ones beauty or appearance.
Proverb: Prick wey go stand go stand, e no need hand to hold am.
Meaning: What will be will be.
|
|
|
|
|