Mpamaegbu (OP)
Legendary
Offline
Activity: 2744
Merit: 1225
Once a man, twice a child!
|
|
November 25, 2022, 06:36:38 AM |
|
~
Our oga I greet oh. you scarce like fowl teeth. Na true my broda for dis ur talk and dat ogbenge proverb wey you drop there too. Owa people talk sey if persin see wetin dey bigger than farmland, dem dey sell barn. I get better offline engagement last week wey tie me down. I still neva even dey free dis week sef but I go try dey spy here.
|
Before you boast of your material acquisition, take a stroll to a morgue and there you will find those who were once better than you're. Only fools think they've it all. Stay humble 🤔
|
|
|
Obari
|
|
November 25, 2022, 08:20:27 AM |
|
I just dey reach here now and I don dey para say I don miss plenty tori and I don take time read plenty parable fr here wey I don laugh tire. E come be like say plenty old men full the house wey just dey disguise as youngie them. One of the proverb we sweet me na the one wey them talk say "Even if goat get frown face e no go lack buyer for market I no dey too reason the meanings oo but the way person dey take time arrange this talk dey burst my head because I dey really reason am say our fore father's been really get big talks for mouth.
|
R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | │ | CRYPTO FUTURES | | | | | | | | | [ | 1,000x LEVERAGE | ] | [ | . COMPETITIVE FEES | ] | [ | INSTANT EXECUTION | ] | | | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ | ████████████████████████████████████████████████████████ . TRADE NOW . ████████████████████████████████████████████████████████ | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ |
██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ |
[/center]
|
|
|
Hyconic
Newbie
Offline
Activity: 27
Merit: 3
|
|
November 26, 2022, 12:16:15 AM Last edit: November 26, 2022, 11:18:55 AM by Hyconic |
|
Oga boss I greet you. This wan you talk na exactly wetin dey wori pipo. Small achieve you feel say you don big pass evribody. This your own don inspire me to drop this one but the house go help give meaning to am.
Proverb: Who dem give quit notice no dey pack for daytime
Hmmmm... This one is strong, I came up this meaning. When the services or contract of a wicked boss/superior is terminated at work, bidding farewell to colleagues cannot be in the picture as a result of shame.
|
|
|
|
Mpamaegbu (OP)
Legendary
Offline
Activity: 2744
Merit: 1225
Once a man, twice a child!
|
|
November 26, 2022, 06:15:29 AM |
|
I just dey reach here now and I don dey para say I don miss plenty tori and I don take time read plenty parable fr here wey I don laugh tire.
My broda, we welcome you wella. Welcome, wey bread 🤪 I dey really reason am say our fore father's been really get big talks for mouth.
Nor be small thing oh. Dem really get betta yarns for mouth and e dey reflected in their songs and folklore of those years. Nor be now wey songs just dey empty with lyrics wey dey only promote materialism and obscenities. ~
I welcome you too for owa abule. I for still pour you colele wata but e don finish for my fridge. Abeg, you go help us here. We nor too go school to dey understand pure English. We dey break am here with pidgin.
|
Before you boast of your material acquisition, take a stroll to a morgue and there you will find those who were once better than you're. Only fools think they've it all. Stay humble 🤔
|
|
|
GiftedMAN
|
|
November 26, 2022, 03:44:44 PM |
|
I just dey reach here now and I don dey para say I don miss plenty tori and I don take time read plenty parable fr here wey I don laugh tire.
I salute and welcome you specially @Obari. You no need to para because every correct word wey all the elders for here dom drop still dey ground just take time chop them one by follow. This our corner na beta place wey we dey drop words of wisdom wey dey help us for our everyday lives and e dey also help our society. I see say our eldest elder wey be@ Mpa dom pour you holy water no worry more go reach you as you continue to dey sit down wia elders dey.
|
| | . .Duelbits. | │ | ..........UNLEASH.......... THE ULTIMATE GAMING EXPERIENCE | │ | DUELBITS FANTASY SPORTS | ████▄▄▄█████▄▄▄ ░▄████████████████▄ ▐██████████████████▄ ████████████████████ ████████████████████▌ █████████████████████ ████████████████▀▀▀ ███████████████▌ ███████████████▌ ████████████████ ████████████████ ████████████████ ████▀▀███████▀▀ | . ▬▬ VS ▬▬ | ████▄▄▄█████▄▄▄ ░▄████████████████▄ ▐██████████████████▄ ████████████████████ ████████████████████▌ █████████████████████ ███████████████████ ███████████████▌ ███████████████▌ ████████████████ ████████████████ ████████████████ ████▀▀███████▀▀ | /// PLAY FOR FREE /// WIN FOR REAL | │ | ..PLAY NOW.. | |
|
|
|
Mpamaegbu (OP)
Legendary
Offline
Activity: 2744
Merit: 1225
Once a man, twice a child!
|
|
November 30, 2022, 04:02:55 AM |
|
I just dey reach here now and I don dey para say I don miss plenty tori and I don take time read plenty parable fr here wey I don laugh tire.
I see say our eldest elder wey be@ Mpa dom pour you holy water no worry more go reach you as you continue to dey sit down wia elders dey. Dis guy sef, you nor go kill persin here sha 🤣 wit all these ur accolades. Anyway, it goes well sey dis owa corna dey enlarge small small as more people dey fall in. Nothing wey pass unity in numbers as owa people dey talk sey if dem join join piss for a particular spot e dey bring foam. Na so we go dey do here to bring joy and betta wisdom to owaselves. One luv!
|
Before you boast of your material acquisition, take a stroll to a morgue and there you will find those who were once better than you're. Only fools think they've it all. Stay humble 🤔
|
|
|
Majestic-milf
|
|
November 30, 2022, 07:21:52 AM |
|
I just dey reach here now and I don dey para say I don miss plenty tori and I don take time read plenty parable fr here wey I don laugh tire. E come be like say plenty old men full the house wey just dey disguise as youngie them. One of the proverb we sweet me na the one wey them talk say "Even if goat get frown face e no go lack buyer for market I no dey too reason the meanings oo but the way person dey take time arrange this talk dey burst my head because I dey really reason am say our fore father's been really get big talks for mouth.
My broda I welcome you too. My gas don finish if not I for try cook you small somtin as e be say your journey to find here bin choke. Make you use the proverbs wey jakpa for ya take hold bodi. welcome once again.
|
R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | │ | CRYPTO FUTURES | | | | | | | │ | 1,000x LEVERAGE | │ | COMPETITIVE FEES | │ | INSTANT EXECUTION | │ | . TRADE NOW |
|
|
|
GiftedMAN
|
|
November 30, 2022, 08:45:33 AM |
|
if dem join join piss for a particular spot e dey bring foam.
Elder Mpa, this one dom burst my head this morning because I still dey remember how me and my guys dem dey piss together when we dey grow up just to see as the piss go foam. Thanks so much for taking me back to my childhood life nothing pass to dey wia elders wey dey talk things wey dey happen for real life dey. Abeg make I drop one here. Person wey dey blow trumpet dey also comot catarrh Meaning: The simple meaning wey I get for this word na say person wey work go chop.
|
| | . .Duelbits. | │ | ..........UNLEASH.......... THE ULTIMATE GAMING EXPERIENCE | │ | DUELBITS FANTASY SPORTS | ████▄▄▄█████▄▄▄ ░▄████████████████▄ ▐██████████████████▄ ████████████████████ ████████████████████▌ █████████████████████ ████████████████▀▀▀ ███████████████▌ ███████████████▌ ████████████████ ████████████████ ████████████████ ████▀▀███████▀▀ | . ▬▬ VS ▬▬ | ████▄▄▄█████▄▄▄ ░▄████████████████▄ ▐██████████████████▄ ████████████████████ ████████████████████▌ █████████████████████ ███████████████████ ███████████████▌ ███████████████▌ ████████████████ ████████████████ ████████████████ ████▀▀███████▀▀ | /// PLAY FOR FREE /// WIN FOR REAL | │ | ..PLAY NOW.. | |
|
|
|
Majestic-milf
|
|
December 01, 2022, 04:36:23 PM |
|
If Dem join join piss for a particular spot e dey bring foam This one nah funny but meaningful proverb oh, if you just use surface eye take look am, nah just laugh pesin go laff comot face, but msg dey. We don enter new month and e go gud as we dey jolly dey celebrate, make we dey vigilant too. Elder, make I drop dis one here Proverb: Okra say e know say nah you buy am, but if you no chop am with respect, e go spoil ya shirt Meaning; Accord everyone with respect since respect is reciprocal
|
R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | │ | CRYPTO FUTURES | | | | | | | │ | 1,000x LEVERAGE | │ | COMPETITIVE FEES | │ | INSTANT EXECUTION | │ | . TRADE NOW |
|
|
|
sokani
|
|
December 05, 2022, 05:22:00 PM Last edit: December 05, 2022, 05:42:57 PM by sokani |
|
Hello guys! This one na the second naija thread wey I don see for here, we no dey carry last sha. I greet all of una senior men and women dem. E good make person try identify himself with him own people especially for place like this. I dey look forward to the words of wisdom from my elders and make we join hands together make this place better.
|
|
|
|
GiftedMAN
|
|
December 05, 2022, 06:47:22 PM |

You dey highly welcome @sokani to dis our corner and na for right-hand side I wam make you sit down hear and learn from elders dem wey dey here. Wetin you talk about words of elders make sense because na only person wey get four eyes dey see when witch dey pass and as I see your foot step you go do well. Make I use this wise word take welcome you. Proverb: No be every person wey dem call hope get hope You fit drop your own meaning make we flow together.
|
| | . .Duelbits. | │ | ..........UNLEASH.......... THE ULTIMATE GAMING EXPERIENCE | │ | DUELBITS FANTASY SPORTS | ████▄▄▄█████▄▄▄ ░▄████████████████▄ ▐██████████████████▄ ████████████████████ ████████████████████▌ █████████████████████ ████████████████▀▀▀ ███████████████▌ ███████████████▌ ████████████████ ████████████████ ████████████████ ████▀▀███████▀▀ | . ▬▬ VS ▬▬ | ████▄▄▄█████▄▄▄ ░▄████████████████▄ ▐██████████████████▄ ████████████████████ ████████████████████▌ █████████████████████ ███████████████████ ███████████████▌ ███████████████▌ ████████████████ ████████████████ ████████████████ ████▀▀███████▀▀ | /// PLAY FOR FREE /// WIN FOR REAL | │ | ..PLAY NOW.. | |
|
|
|
sokani
|
|
December 06, 2022, 08:14:25 PM Last edit: December 06, 2022, 08:27:03 PM by sokani |
|
You dey highly welcome @sokani to dis our corner and na for right-hand side I wam make you sit down hear and learn from elders dem wey dey here. Wetin you talk about words of elders make sense because na only person wey get four eyes dey see when witch dey pass and as I see your foot step you go do well.
Make I use this wise word take welcome you.
Proverb: No be every person wey dem call hope get hope
You fit drop your own meaning make we flow together.
Thank you my brother. E be like you just bake this one bring am out from fire as e dey hot Proverb: No be every person wey dem call hope get hope. Meaning: You don't inherit an attribute by having a good name.
|
|
|
|
Mpamaegbu (OP)
Legendary
Offline
Activity: 2744
Merit: 1225
Once a man, twice a child!
|
|
December 07, 2022, 05:59:54 AM |
|
Hello guys! This one na the second naija thread wey I don see for here, we no dey carry last sha. I greet all of una senior men and women dem. E good make person try identify himself with him own people especially for place like this. I dey look forward to the words of wisdom from my elders and make we join hands together make this place better.
Welcome, wey bread bro. E good as you branch here like person wey see im favourite buka. Na here we dey relax and relate wella outside stress of life.
|
Before you boast of your material acquisition, take a stroll to a morgue and there you will find those who were once better than you're. Only fools think they've it all. Stay humble 🤔
|
|
|
Majestic-milf
|
|
December 07, 2022, 06:00:25 AM |
|
Welcome @sokani. Indeed your leg good and I believe say just like you waka come find dis place, you go also tell our brothers and sisters wey no get d correct compass to take locate here. @Giftedman, thank you for dat beta proverb wey you sama give us and nah real mata you observe. E just be like say you tell me say Freedom dey prison. Keep up the good work guys, small small we go reach dia.
|
R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | │ | CRYPTO FUTURES | | | | | | | │ | 1,000x LEVERAGE | │ | COMPETITIVE FEES | │ | INSTANT EXECUTION | │ | . TRADE NOW |
|
|
|
sokani
|
|
December 07, 2022, 09:55:54 AM |
|
Welcome, wey bread bro. E good as you branch here like person wey see im favourite buka. Na here we dey relax and relate wella outside stress of life.
Welcome @sokani. Indeed your leg good and I believe say just like you waka come find dis place, you go also tell our brothers and sisters wey no get d correct compass to take locate here.
I thank una well well my bosses and I really appreciate the warm welcome, una really make me feel at home.
|
|
|
|
|
GiftedMAN
|
|
December 07, 2022, 10:07:29 PM |
|
You dey highly welcome @sokani to dis our corner and na for right-hand side I wam make you sit down hear and learn from elders dem wey dey here. Wetin you talk about words of elders make sense because na only person wey get four eyes dey see when witch dey pass and as I see your foot step you go do well.
Make I use this wise word take welcome you.
Proverb: No be every person wey dem call hope get hope
You fit drop your own meaning make we flow together.
Thank you my brother. E be like you just bake this one bring am out from fire as e dey hot Proverb: No be every person wey dem call hope get hope. Meaning: You don't inherit an attribute by having a good name. You try baba this one show say you be elder too, welcome to the gamily. Big name Agbe your face show and your shoe shine. You dom show say you be the real son of your fada with the way wey you take turn all the obstacles wey been dey delay your growth to miracles, more wisdom bro and keep up the good work. Proverb: Na wia hunter kill big animal em dey first start hunting the next day. Meaning : You will always go back to the things that brought you luck regardless of your choice. I use this one to remind our brother say make em no forget the good things wey em do reach this far, una good day.
|
| | . .Duelbits. | │ | ..........UNLEASH.......... THE ULTIMATE GAMING EXPERIENCE | │ | DUELBITS FANTASY SPORTS | ████▄▄▄█████▄▄▄ ░▄████████████████▄ ▐██████████████████▄ ████████████████████ ████████████████████▌ █████████████████████ ████████████████▀▀▀ ███████████████▌ ███████████████▌ ████████████████ ████████████████ ████████████████ ████▀▀███████▀▀ | . ▬▬ VS ▬▬ | ████▄▄▄█████▄▄▄ ░▄████████████████▄ ▐██████████████████▄ ████████████████████ ████████████████████▌ █████████████████████ ███████████████████ ███████████████▌ ███████████████▌ ████████████████ ████████████████ ████████████████ ████▀▀███████▀▀ | /// PLAY FOR FREE /// WIN FOR REAL | │ | ..PLAY NOW.. | |
|
|
|
Majestic-milf
|
|
December 09, 2022, 11:11:22 AM |
|
My pipo I greet una oh. All d elders for ya. Oga mpa, I still loyal. Oga agbe, I see your post for meta and I hope say one day I go reach there. I say make I drop this one wey hit me but I never fit wrap my head around the meaning and I go like my senior bros them to give meaning.
Proverbs: Wetin dey for kpomo wey community dey share am?
|
R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | │ | CRYPTO FUTURES | | | | | | | │ | 1,000x LEVERAGE | │ | COMPETITIVE FEES | │ | INSTANT EXECUTION | │ | . TRADE NOW |
|
|
|
Cryptomiles1
|
|
December 09, 2022, 12:46:49 PM |
|
I greet o my people i say make i come drop this one here, although i no know whether them don drop here o but anyway no issues.
Proverb: No matter how costly a casket is it would still be covered and sink in side the ground.
Meaning: Placing much values to yourself without considering others would end being a selfish one, otherwise wealth acquired can not accompany you when you are gone. Love everyone and share equal love irrespective of home, state and countries we are one in flesh full with blood.
|
|
|
|
Majestic-milf
|
|
December 11, 2022, 06:33:13 AM |
|
This place too quiet for my liking oh. @GiftedMan, wia you dey? Come shake table small na. Anyway, as una still dey wake, make I drop this one here;
Proverbs:Pikin wey dey wia agbada take do shakara, wetin him go wia wen e old Meaning; Don't be in a haste to do something because it's what others are doing ..
Una migwo!!🙌🙌🙌