Bitcoin Forum
May 02, 2024, 09:16:54 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 17 18 19 20 21 22 23 24 25 26 27 28 [29] 30 31 32 33 34 35 36 37 38 39 40 41 42 43 »
  Print  
Author Topic: African Proverbs in Pidgin  (Read 9496 times)
sokani
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 532
Merit: 434


Top Crypto Casino


View Profile WWW
December 11, 2022, 08:24:12 PM
Merited by Majestic-milf (1)
 #561

I say make I drop this one wey hit me but I never fit wrap my head around the meaning and I go like my senior bros them to give meaning.

Proverbs: Wetin dey for kpomo wey community dey share am?

I greet una ooo and happy Sunday my people, hope say una dey enjoy the weekend. I been go village so my grand mama don rub hands for my head Smiley so make I drop my own meaning.

Meaning: What's so special about a thing that people are interested in it or giving importance?

█████████████████████████
████▐██▄█████████████████
████▐██████▄▄▄███████████
████▐████▄█████▄▄████████
████▐█████▀▀▀▀▀███▄██████
████▐███▀████████████████
████▐█████████▄█████▌████
████▐██▌█████▀██████▌████
████▐██████████▀████▌████
█████▀███▄█████▄███▀█████
███████▀█████████▀███████
██████████▀███▀██████████
█████████████████████████
.
BC.GAME
▄▄░░░▄▀▀▄████████
▄▄▄
██████████████
█████░░▄▄▄▄████████
▄▄▄▄▄▄▄▄▄██▄██████▄▄▄▄████
▄███▄█▄▄██████████▄████▄████
███████████████████████████▀███
▀████▄██▄██▄░░░░▄████████████
▀▀▀█████▄▄▄███████████▀██
███████████████████▀██
███████████████████▄██
▄███████████████████▄██
█████████████████████▀██
██████████████████████▄
.
CASINO
.
SPORTS
.
RACING
OFFICIAL PARTNER OF
Argentina NT
CLOUD9
█░░░░░░█░░░░░░█
▀███▀░░▀███▀░░▀███▀
▀░▀░░░░▀░▀░░░░▀░▀
░░░░░░░░░░░░
▀██████████
░░░░░███░░░░
░░█░░░███▄█░░░
░░██▌░░███░▀░░██▌
░█░██░░███░░░█░██
░█▀▀▀█▌░███░░█▀▀▀█▌
▄█▄░░░██▄███▄█▄░░▄██▄
▄███▄
░░░░▀██▄▀


▄▄████▄▄
▄███▀▀███▄
██████████
▀███▄░▄██▀
▄▄████▄▄░▀█▀▄██▀▄▄████▄▄
▄███▀▀▀████▄▄██▀▄███▀▀███▄
███████▄▄▀▀████▄▄▀▀███████
▀███▄▄███▀░░░▀▀████▄▄▄███▀
▀▀████▀▀████████▀▀████▀▀
1714684614
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714684614

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714684614
Reply with quote  #2

1714684614
Report to moderator
1714684614
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714684614

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714684614
Reply with quote  #2

1714684614
Report to moderator
1714684614
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714684614

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714684614
Reply with quote  #2

1714684614
Report to moderator
"You Asked For Change, We Gave You Coins" -- casascius
Advertised sites are not endorsed by the Bitcoin Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction.
Majestic-milf
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 798
Merit: 589



View Profile
December 12, 2022, 03:52:34 AM
 #562

I say make I drop this one wey hit me but I never fit wrap my head around the meaning and I go like my senior bros them to give meaning.

Proverbs: Wetin dey for kpomo wey community dey share am?

I greet una ooo and happy Sunday my people, hope say una dey enjoy the weekend. I been go village so my grand mama don rub hands for my head Smiley so make I drop my own meaning.

Meaning: What's so special about a thing that people are interested in it or giving importance?

Welcome my brother, biko offload the wisdom for here. Lai dis I feel say you sopoz dey collect beta colele water. This meaning you give the proverb simply explain one tin for me; say nah who know the importance of something dey put head to die for the tin.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
Mpamaegbu (OP)
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 2674
Merit: 1208


Once a man, twice a child!


View Profile
December 14, 2022, 02:54:45 PM
 #563

I greet all man wey dey storm here to keep am busy even wen I nor dey around. E really show sey bird wey dem see for nest, na im get d nest. Una try wella. I hope una dey also apply these ogbenge yarns for una daily interactions with people offline too because na there d beauty and sense dey oh. People go begin envy you once you begin mix your yarns with proverbs bc dem go dey reason you every time as Solomon. I dey tell una dis from experience.

Abeg, make we dey keep here purely pidgin, apart from wen we dey explain the meaning of the proverb.

.BEST..CHANGE.███████████████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
███████████████
..BUY/ SELL CRYPTO..
CryptSafe
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 742
Merit: 421



View Profile
December 15, 2022, 07:38:54 AM
 #564

This na welcome development o. As I see this board ehn, e sweet me Wella because e good say we dey promote our adage, culture and tradition globally make the world for see the beauty of African traditional heritage Wella say e fine and get head. No be only that one o, so make our own people too see some well known African proverbs too then know wetin e mean so that them too go know how to use or talk am follow. Make we comrades for the house continue to out more ginger for the topic so that the house go dey bubble very well make other Paddy men Dem wey dey for other locality know say Naija no dey carry last for anything o. Na we dey run things for the platform on a good note.

.
SPIN

       ▄▄▄██████████▄▄▄
     ▄███████████████████▄
   ▄██████████▀▀███████████▄
   ██████████    ███████████
 ▄██████████      ▀█████████▄
▄██████████        ▀█████████▄
█████████▀▀   ▄▄    ▀▀▀███████
█████████▄▄  ████▄▄███████████
███████▀  ▀▀███▀      ▀███████
▀█████▀          ▄█▄   ▀█████▀
 ▀███▀   ▄▄▄  ▄█████▄   ▀███▀
   ██████████████████▄▄▄███
   ▀██████████████████████▀
     ▀▀████████████████▀▀
        ▀▀▀█████████▀▀▀
.
RIUM
.
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
SAFE GAMES
WITH WITHDRAWALS
       ▄▀▀▀▀▀▀▄▄▄▄
 ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄  ▀▀▄
█    ▄         █   ▀▌
█   █ █        █    ▌
█      ▄█▄     █   ▐
█     ▄███▄    █   ▌
█    ███████   █  ▐
█    ▀▀ █ ▀▀   █  ▌
█     ▄███▄    █ ▐
█              █▐▌
█        █ █   █▌
 ▀▄▄▄▄▄▄▄▄█▄▄▄▀
       ▄▀▀▀▀▀▀▄▄▄▄
 ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄  ▀▀▄
█    ▄         █   ▀▌
█   █ █        █    ▌
█      ▄█▄     █   ▐
█     ▄███▄    █   ▌
█    ███████   █  ▐
█    ▀▀ █ ▀▀   █  ▌
█     ▄███▄    █ ▐
█              █▐▌
█        █ █   █▌
 ▀▄▄▄▄▄▄▄▄█▄▄▄▀
.
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
▄▀▀▀











▀▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
SIGN UP


▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀▄











▄▄▄▀
Majestic-milf
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 798
Merit: 589



View Profile
December 16, 2022, 11:17:26 AM
 #565

This na welcome development o. As I see this board ehn, e sweet me Wella because e good say we dey promote our adage, culture and tradition globally make the world for see the beauty of African traditional heritage Wella say e fine and get head. No be only that one o, so make our own people too see some well known African proverbs too then know wetin e mean so that them too go know how to use or talk am follow. Make we comrades for the house continue to out more ginger for the topic so that the house go dey bubble very well make other Paddy men Dem wey dey for other locality know say Naija no dey carry last for anything o. Na we dey run things for the platform on a good note.

Yes oh my senior man, if we continue like this people from other region abi nah other countries go know say naija get plenty better pipo wey mean well for the world, no b only to  paint our name as bad pipo and again plenty pesins no sabi relate with this our carry come language wey be pigin, make we continue to stand for better so that our face go continue to show for good and no be for bad alone.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
CryptSafe
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 742
Merit: 421



View Profile
December 16, 2022, 12:57:19 PM
 #566

This na welcome development o. As I see this board ehn, e sweet me Wella because e good say we dey promote our adage, culture and tradition globally make the world for see the beauty of African traditional heritage Wella say e fine and get head. No be only that one o, so make our own people too see some well known African proverbs too then know wetin e mean so that them too go know how to use or talk am follow. Make we comrades for the house continue to out more ginger for the topic so that the house go dey bubble very well make other Paddy men Dem wey dey for other locality know say Naija no dey carry last for anything o. Na we dey run things for the platform on a good note.

Yes oh my senior man, if we continue like this people from other region abi nah other countries go know say naija get plenty better pipo wey mean well for the world, no b only to  paint our name as bad pipo and again plenty pesins no sabi relate with this our carry come language wey be pigin, make we continue to stand for better so that our face go continue to show for good and no be for bad alone.

Your shoe shine well my comrade, forget say our big bois for abj dey dance garala. Oyibo Dem like our package die. See I don come in contact with them well to see them dey speak Pidgin and Dem like the Pidgin Wella. I most say God bless we Africans with diverse culture and ethnicity and natural resources to rank up in the world and I pray we see it and do things right, amend our ways to fit in well.
 You see ehn our traditional movies too another thing wey dey market us to the world for example that  film wey them dey call things fall apart wey okonkwo act. That film really make Naija movie industry go global kudos to Chinua Achebe for that wonderful story. You see ehn if you want to learn olden days adages and proverbs go watch the movie you to learn alot of an there. The film dey very rich in Proverbs of African heritage more especially naija origin.

.
SPIN

       ▄▄▄██████████▄▄▄
     ▄███████████████████▄
   ▄██████████▀▀███████████▄
   ██████████    ███████████
 ▄██████████      ▀█████████▄
▄██████████        ▀█████████▄
█████████▀▀   ▄▄    ▀▀▀███████
█████████▄▄  ████▄▄███████████
███████▀  ▀▀███▀      ▀███████
▀█████▀          ▄█▄   ▀█████▀
 ▀███▀   ▄▄▄  ▄█████▄   ▀███▀
   ██████████████████▄▄▄███
   ▀██████████████████████▀
     ▀▀████████████████▀▀
        ▀▀▀█████████▀▀▀
.
RIUM
.
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
SAFE GAMES
WITH WITHDRAWALS
       ▄▀▀▀▀▀▀▄▄▄▄
 ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄  ▀▀▄
█    ▄         █   ▀▌
█   █ █        █    ▌
█      ▄█▄     █   ▐
█     ▄███▄    █   ▌
█    ███████   █  ▐
█    ▀▀ █ ▀▀   █  ▌
█     ▄███▄    █ ▐
█              █▐▌
█        █ █   █▌
 ▀▄▄▄▄▄▄▄▄█▄▄▄▀
       ▄▀▀▀▀▀▀▄▄▄▄
 ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄  ▀▀▄
█    ▄         █   ▀▌
█   █ █        █    ▌
█      ▄█▄     █   ▐
█     ▄███▄    █   ▌
█    ███████   █  ▐
█    ▀▀ █ ▀▀   █  ▌
█     ▄███▄    █ ▐
█              █▐▌
█        █ █   █▌
 ▀▄▄▄▄▄▄▄▄█▄▄▄▀
.
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
▄▀▀▀











▀▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
SIGN UP


▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀▄











▄▄▄▀
GiftedMAN
Hero Member
*****
Online Online

Activity: 798
Merit: 545


Leo is resting.


View Profile WWW
December 20, 2022, 03:51:35 PM
 #567

Abeg, make we dey keep here purely pidgin, apart from wen we dey explain the meaning of the proverb.

@ chief Mpa, you be elder wey get ogugu ishi na akonuche(wisdom) na dis kind talk make me give you that chieftaincy title wey till today some people still dey ask me who give me the power to crown you chief without dia permission but I no reason dem because wetin person wear for hand dem no dey use mirror look am again. Your advice go well and e go make we do as you talk because if we dey use grammar dey give proverb na em be say e no go sound well for ear again and as elders children no go take our words seriously because e no dey different from wetin dem dey speak, I salute you my chief.

███████████████████████████
███████▄████████████▄██████
████████▄████████▄████████
███▀█████▀▄███▄▀█████▀███
█████▀█▀▄██▀▀▀██▄▀█▀█████
███████▄███████████▄███████
███████████████████████████
███████▀███████████▀███████
████▄██▄▀██▄▄▄██▀▄██▄████
████▄████▄▀███▀▄████▄████
██▄███▀▀█▀██████▀█▀███▄███
██▀█▀████████████████▀█▀███
███████████████████████████
.
.Duelbits.
▄▄█▄▄░░▄▄█▄▄░░▄▄█▄▄
███░░░░███░░░░███
░░░░░░░░░░░░░
░░░░░░░░░░░░
▀██████████
░░░░░███░░░░
░░░░░███▄█░░░
░░██▌░░███░▀░░██▌
█░██░░███░░░██
█▀▀▀█▌░███░░█▀▀▀█▌
▄█▄░░░██▄███▄█▄░░▄██▄
▄███▄
░░░░▀██▄▀
.
REGIONAL
SPONSOR
███▀██▀███▀█▀▀▀▀██▀▀▀██
██░▀░██░█░███░▀██░███▄█
█▄███▄██▄████▄████▄▄▄██
██▀ ▀███▀▀░▀██▀▀▀██████
███▄███░▄▀██████▀█▀█▀▀█
████▀▀██▄▀█████▄█▀███▄█
███▄▄▄████████▄█▄▀█████
███▀▀▀████████████▄▀███
███▄░▄█▀▀▀██████▀▀▀▄███
███████▄██▄▌████▀▀█████
▀██▄█████▄█▄▄▄██▄████▀
▀▀██████████▄▄███▀▀
▀▀▀▀█▀▀▀▀
.
EUROPEAN
BETTING
PARTNER
Majestic-milf
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 798
Merit: 589



View Profile
December 22, 2022, 03:04:12 AM
 #568

Abeg, make we dey keep here purely pidgin, apart from wen we dey explain the meaning of the proverb.
Baba, dis na true observe you hit here. As dem no fit tell blind man say soup no get salt, nah so e no good make oga mpa come dey cari us for hand dey waka. I bin don observe did kain tin before, but e good say nah baba tok am. All na for say make d  place dey sweet and lively with the local flavors wey dey hit us. Una Merry Christmas in advance.

PS: Oga Mpa sopoz line Christmas gift kip for us. How una see am

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
Mpamaegbu (OP)
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 2674
Merit: 1208


Once a man, twice a child!


View Profile
December 22, 2022, 06:55:46 AM
 #569

PS: Oga Mpa sopoz line Christmas gift kip for us. How una see am
E bi like sey you take style talk small true here unto doing somthin for dis period but d koko be sey me too dey find persin house wey I go go eat rice & 🐔. Anybodi wey get better and generous neighbour abeg make dem alert me make we both storm d place. At least make we chop free rice before Feliz go soon die 🧐.

Na colele water I for pour una as una too try for dis corner but nothing dey my fridge dis time around. Make una just endure, abeg.

By the way, I really happy as we don finally get owa own cabin and na im make us shift come dis board here. Everything don stew now. Owa today don betta pass owa yesterday like dis.

.BEST..CHANGE.███████████████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
███████████████
..BUY/ SELL CRYPTO..
Hyphen(-)
Hero Member
*****
Online Online

Activity: 812
Merit: 725



View Profile WWW
December 22, 2022, 08:39:56 AM
 #570

I greet all man wey dey storm here to keep am busy even wen I nor dey around. E really show sey bird wey dem see for nest, na im get d nest. Una try wella. I hope una dey also apply these ogbenge yarns for una daily interactions with people offline too because na there d beauty and sense dey oh. People go begin envy you once you begin mix your yarns with proverbs bc dem go dey reason you every time as Solomon. I dey tell una dis from experience.

Abeg, make we dey keep here purely pidgin, apart from wen we dey explain the meaning of the proverb.
This thread de always give me joy if I de look the kind proverb wey our people the drop 4 here, but to de locate the thread de always hard me because e been dey down down, but as we don get official board now we e don de up, we go continue to de have fun together here.


.
.DuelbitsSPORTS.
▄▄▄███████▄▄▄
▄▄█████████████████▄▄
▄██████████████████████▄
██████████████████████████
███████████████████████████
██████████████████████████████
██████████████████████████████
█████████████████████████████
███████████████████████████
█████████████████████████
▀████████████████████████
▀▀███████████████████
██████████████████████████████
██
██
██
██

██
██
██
██

██
██
██
████████▄▄▄▄██▄▄▄██
███▄█▀▄▄▀███▄█████
█████████████▀▀▀██
██▀ ▀██████████████████
███▄███████████████████
███████████████████████
███████████████████████
███████████████████████
███████████████████████
███████████████████████
▀█████████████████████▀
▀▀███████████████▀▀
▀▀▀▀█▀▀▀▀
OFFICIAL EUROPEAN
BETTING PARTNER OF
ASTON VILLA FC
██
██
██
██

██
██
██
██

██
██
██
10%   CASHBACK  
          100%   MULTICHARGER  
Mpamaegbu (OP)
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 2674
Merit: 1208


Once a man, twice a child!


View Profile
December 22, 2022, 08:53:21 AM
 #571

Nor be the same day wey persin dig hole for ground frog dey fall inside am.
Meaning: Perseverance and patience are key virtues for success.

I shared dis ogbenge yarn for local hangout yesterday but still wan share am here wey be the root for yarns like dat.

.BEST..CHANGE.███████████████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
███████████████
..BUY/ SELL CRYPTO..
Majestic-milf
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 798
Merit: 589



View Profile
December 23, 2022, 06:29:07 AM
 #572

Small pikin no fit pay for em mama breasts milk.

Meaning; what is yours is yours.

Another Meaning;
Parents who thinks that their children should pay them back for taking care of them is ridiculous.


Abeg una fit add more meaning to this good morning proverb, una weldone oh...

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
Sexylizzy2813
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 560
Merit: 418



View Profile
December 23, 2022, 08:26:34 AM
 #573

When moon dy shine, e dy hungry cripple to waka.

MEANING; People who are afraid of the dark will only be brave to go out when it's bright.

Una good morning inside this harmattan morning.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
Pokapoka124
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1134
Merit: 555



View Profile WWW
December 23, 2022, 01:46:59 PM
 #574

Mpamaegbu my senior brah I don miss this thread o this new year na we get am
Mess way go smell no Dey loud.
Meaning: The hardwork and sleepless night is silent, but the success makes the loudest noise.

na stubbornness nai make them Dey shook garri turner for hot water
Meaning: Stay humble, proud people are often dealt a wicked hand

.
SPIN

       ▄▄▄██████████▄▄▄
     ▄███████████████████▄
   ▄██████████▀▀███████████▄
   ██████████    ███████████
 ▄██████████      ▀█████████▄
▄██████████        ▀█████████▄
█████████▀▀   ▄▄    ▀▀▀███████
█████████▄▄  ████▄▄███████████
███████▀  ▀▀███▀      ▀███████
▀█████▀          ▄█▄   ▀█████▀
 ▀███▀   ▄▄▄  ▄█████▄   ▀███▀
   ██████████████████▄▄▄███
   ▀██████████████████████▀
     ▀▀████████████████▀▀
        ▀▀▀█████████▀▀▀
.
RIUM
.
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
SAFE GAMES
WITH WITHDRAWALS
       ▄▀▀▀▀▀▀▄▄▄▄
 ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄  ▀▀▄
█    ▄         █   ▀▌
█   █ █        █    ▌
█      ▄█▄     █   ▐
█     ▄███▄    █   ▌
█    ███████   █  ▐
█    ▀▀ █ ▀▀   █  ▌
█     ▄███▄    █ ▐
█              █▐▌
█        █ █   █▌
 ▀▄▄▄▄▄▄▄▄█▄▄▄▀
       ▄▀▀▀▀▀▀▄▄▄▄
 ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄  ▀▀▄
█    ▄         █   ▀▌
█   █ █        █    ▌
█      ▄█▄     █   ▐
█     ▄███▄    █   ▌
█    ███████   █  ▐
█    ▀▀ █ ▀▀   █  ▌
█     ▄███▄    █ ▐
█              █▐▌
█        █ █   █▌
 ▀▄▄▄▄▄▄▄▄█▄▄▄▀
.
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
.
.SIGN UP.
GiftedMAN
Hero Member
*****
Online Online

Activity: 798
Merit: 545


Leo is resting.


View Profile WWW
December 23, 2022, 02:42:06 PM
 #575

Nor be the same day wey persin dig hole for ground frog dey fall inside am.
Meaning: Perseverance and patience are key virtues for success.

I shared dis ogbenge yarn for local hangout yesterday but still wan share am here wey be the root for yarns like that.

This one na beta word wey the meaning self make sense well well unto say na em make we dey this our corner wey we dom dey fine since true talk patience na the key to success and anybody wey wam succeed in any good thing must get patience or else e go hard am or the person fit end up doing tins wey no go well.

This word patience still remind me one grammar wey my form master been dey blow for those days wey I dey small em say the end shall justify the means. I dey happy say we dom finally arrive here.

███████████████████████████
███████▄████████████▄██████
████████▄████████▄████████
███▀█████▀▄███▄▀█████▀███
█████▀█▀▄██▀▀▀██▄▀█▀█████
███████▄███████████▄███████
███████████████████████████
███████▀███████████▀███████
████▄██▄▀██▄▄▄██▀▄██▄████
████▄████▄▀███▀▄████▄████
██▄███▀▀█▀██████▀█▀███▄███
██▀█▀████████████████▀█▀███
███████████████████████████
.
.Duelbits.
▄▄█▄▄░░▄▄█▄▄░░▄▄█▄▄
███░░░░███░░░░███
░░░░░░░░░░░░░
░░░░░░░░░░░░
▀██████████
░░░░░███░░░░
░░░░░███▄█░░░
░░██▌░░███░▀░░██▌
█░██░░███░░░██
█▀▀▀█▌░███░░█▀▀▀█▌
▄█▄░░░██▄███▄█▄░░▄██▄
▄███▄
░░░░▀██▄▀
.
REGIONAL
SPONSOR
███▀██▀███▀█▀▀▀▀██▀▀▀██
██░▀░██░█░███░▀██░███▄█
█▄███▄██▄████▄████▄▄▄██
██▀ ▀███▀▀░▀██▀▀▀██████
███▄███░▄▀██████▀█▀█▀▀█
████▀▀██▄▀█████▄█▀███▄█
███▄▄▄████████▄█▄▀█████
███▀▀▀████████████▄▀███
███▄░▄█▀▀▀██████▀▀▀▄███
███████▄██▄▌████▀▀█████
▀██▄█████▄█▄▄▄██▄████▀
▀▀██████████▄▄███▀▀
▀▀▀▀█▀▀▀▀
.
EUROPEAN
BETTING
PARTNER
Rruchi man
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 1288
Merit: 1083


Bitcoin Casino Est. 2013


View Profile
December 23, 2022, 04:56:48 PM
 #576

Mpamaegbu my senior brah I don miss this thread o this new year na we get am
Mess way go smell no Dey loud.
lmao, and sake of say as e nor dey loud, many people nor dey expect am.

Make I be the first person to wish everybody for this our corner Merry Christmas and a Happy New Year Cheesy.

Proverb: Person wey pour oil for many fingers, na im dey lick fingers long pass.

Meaning: Spread your investments, so you can enjoy it better.


███▄▀██▄▄
░░▄████▄▀████ ▄▄▄
░░████▄▄▄▄░░█▀▀
███ ██████▄▄▀█▌
░▄░░███▀████
░▐█░░███░██▄▄
░░▄▀░████▄▄▄▀█
░█░▄███▀████ ▐█
▀▄▄███▀▄██▄
░░▄██▌░░██▀
░▐█▀████ ▀██
░░█▌██████ ▀▀██▄
░░▀███
▄▄██▀▄███
▄▄▄████▀▄████▄░░
▀▀█░░▄▄▄▄████░░
▐█▀▄▄█████████
████▀███░░▄░
▄▄██░███░░█▌░
█▀▄▄▄████░▀▄░░
█▌████▀███▄░█░
▄██▄▀███▄▄▀
▀██░░▐██▄░░
██▀████▀█▌░
▄██▀▀██████▐█░░
███▀░░
Majestic-milf
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 798
Merit: 589



View Profile
December 24, 2022, 12:16:28 AM
 #577

wen cow-mama dey chop grass the pikin dem dey look the mama mouth.

MEANING; Children should always learn by following examples of their elders.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
Sexylizzy2813
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 560
Merit: 418



View Profile
December 24, 2022, 11:14:18 AM
 #578

All these proverbs I dey see here dy sweet my body I no go lie, e dy do me to become elder for my village.

All the senior comrades wey dy here I greet una.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
Maestro75
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 1918
Merit: 329



View Profile WWW
December 24, 2022, 11:58:52 AM
 #579


The proverbs weh deh this place reminds me of village setting and I happy as the thread hang body enter local board. At least now we go deh quick see posts for here. Make I run drop one too.

Person weh go good go still deh good, no be by Christian name weh them deh call am.

Meaning: To be of good nature is something inborn and not by naming or name calling.
martyns
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 840
Merit: 137



View Profile WWW
December 26, 2022, 10:28:54 PM
Merited by Igebotz (1)
 #580

I greet everybody wey dey here oh,,my senior men dem,,una face shoe,una shoe shine.Our father's dey say "wetin dey in-between person teeth,the tongue no dey fit leavam"
Meaning:as long as there is a situation on ground,people can't stop talking about it.
There are so many proverbs that were used by our forefathers in different dialects,but interpreting it is difficult.
Pages: « 1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 17 18 19 20 21 22 23 24 25 26 27 28 [29] 30 31 32 33 34 35 36 37 38 39 40 41 42 43 »
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!