KupaCrypto
Member
Offline
Activity: 308
Merit: 32
|
|
March 10, 2023, 10:59:16 AM |
|
Proverbs: Them no dey wash dirty pants for outside.
Meaning: you don't correct a bad habit publicly
|
|
|
|
Mpamaegbu (OP)
Legendary
Offline
Activity: 2842
Merit: 1226
Once a man, twice a child!
|
|
March 23, 2023, 12:41:22 PM |
|
Proverbs: Them no dey wash dirty pants for outside.
Meaning: you don't correct a bad habit publicly
Well, e go depend on the bad habit too because some of dem dey like public reset before dem go correct. E bi like dis other proverb – Dem nor dey scratch hair wey lice dey gently. The reason be sey if you dey do am like dat the lice not go die, dem go dey multiply dey go. Scratch am hard and rough and e go kill dem.
|
Before you boast of your material acquisition, take a stroll to a morgue and there you will find those who were once better than you're. Only fools think they've it all. Stay humble 🤔
[/color]
|
|
|
Adbitco
|
|
March 27, 2023, 07:44:01 PM |
|
Na so my brother MP. This one be as them talk say " Soup wey go sweet na from wash hand water them dey carry see am". Meaning: A good woman doesn't hide her good characters.
But I no know weda person don drop am here before.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Majestic-milf
|
|
March 28, 2023, 11:22:01 AM |
|
Omo like this my pen wey I use write attendance for ya sopoz don dry ink but e no mean say I don forget una o.
Proverbs; Cat sabi swim, no make am catfish
Meaning: No matter where you find yourself, always remain humble Malt and Milo dey the same color, but you no fit use am dip bread
Una fit help give more meanings to the proverbs oh. I salute una
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
Wiwo
|
|
March 29, 2023, 04:11:12 PM |
|
Omo like this my pen wey I use write attendance for ya sopoz don dry ink but e no mean say I don forget una o.
Proverbs; Cat sabi swim, no make am catfish
Meaning: No matter where you find yourself, always remain humble Malt and Milo dey the same color, but you no fit use am dip bread
Una fit help give more meanings to the proverb oh. I salute una
Walahi this your second provarb no follow at all, because the thing no ream and e no pass any message, I did try understand the proverb but I couldn't. -But anyways it sounds nice which is what got my attention in the first place when I saw the notification of your post on my notifier.
|
|
|
|
Majestic-milf
|
|
March 30, 2023, 03:21:05 AM |
|
Omo like this my pen wey I use write attendance for ya sopoz don dry ink but e no mean say I don forget una o.
Proverbs; Cat sabi swim, no make am catfish
Meaning: No matter where you find yourself, always remain humble Malt and Milo dey the same color, but you no fit use am dip bread
Una fit help give more meanings to the proverb oh. I salute una
Walahi this your second provarb no follow at all, because the thing no ream and e no pass any message, I did try understand the proverb but I couldn't. -But anyways it sounds nice which is what got my attention in the first place when I saw the notification of your post on my notifier. Chai comrade, you don make me vex small sha, make I drop another... But them say if person fall nah to stand up and try again. Proverb: elephant pikin no go fit be dwarfMeaning: like father like son
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
Rruchi man
Legendary
Offline
Activity: 1442
Merit: 1104
Use chips.gg
|
|
March 30, 2023, 08:42:55 PM |
|
Proverbs: Them no dey wash dirty pants for outside.
Meaning: you don't correct a bad habit publicly
Well, e go depend on the bad habit too because some of dem dey like public reset before dem go correct. E bi like dis other proverb – Dem nor dey scratch hair wey lice dey gently. The reason be sey if you dey do am like dat the lice not go die, dem go dey multiply dey go. Scratch am hard and rough and e go kill dem. The way e be, e cun be like say proverb dey for every situation so , e make sense sha. I salute una. Proverb: Old kettle wey nor dey enter untop fire again, nor mean say e never burn person hand before. Meaning: There is this popular notion that all elderly people can be trusted to an extent more than young people, the proverb teaches in the perspective of humans that we should be careful still because "not all the old people where good people when them young, and you have no idea about that".
|
| CHIPS.GG | | | ▄▄███████▄▄ ▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄ ▄███▀░▄░▀▀▀▀▀░▄░▀███▄ ▄███░▄▀░░░░░░░░░▀▄░███▄ ▄███░▄░░░▄█████▄░░░▄░███▄ ███░▄▀░░░███████░░░▀▄░███ ███░█░░░▀▀▀▀▀░░░▀░░░█░███ ███░▀▄░▄▀░▄██▄▄░▀▄░▄▀░███ ▀███░▀░▀▄██▀░▀██▄▀░▀░███▀ ▀███░▀▄░░░░░░░░░▄▀░███▀ ▀███▄░▀░▄▄▄▄▄░▀░▄███▀ ▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀ █████████████████████████ | | ▄▄███████▄▄ ▄███████████████▄ ▄█▀▀▀▄█████████▄▀▀▀█▄ ▄██████▀▄█▄▄▄█▄▀██████▄ ▄████████▄█████▄████████▄ ████████▄███████▄████████ ███████▄█████████▄███████ ███▄▄▀▀█▀▀█████▀▀█▀▀▄▄███ ▀█████████▀▀██▀█████████▀ ▀█████████████████████▀ ▀███████████████████▀ ▀████▄▄███▄▄████▀ ████████████████████████ | | 3000+ UNIQUE GAMES | | | 12+ CURRENCIES ACCEPTED | | | VIP REWARD PROGRAM | | ◥ | Play Now |
|
|
|
Mpamaegbu (OP)
Legendary
Offline
Activity: 2842
Merit: 1226
Once a man, twice a child!
|
|
March 30, 2023, 09:13:17 PM |
|
~
The way e be, e cun be like say proverb dey for every situation so , e make sense sha. I salute una. Na wetin show you sey owa ancestors dem dey organized and get betta cultural practices before oyibo com carry dem handicap unto slavery and then introduced western religion to us. Late Chinua Achebe describe proverb as the oil wey owa people take dey chew yarn.
|
Before you boast of your material acquisition, take a stroll to a morgue and there you will find those who were once better than you're. Only fools think they've it all. Stay humble 🤔
[/color]
|
|
|
uche6215
|
|
March 31, 2023, 07:11:55 PM |
|
No matter how you vex reach, your vexnation no go fit generate NEPA.
Meaning:- your anger no go fit solve problem but e go just cause more harms.
|
|
|
|
Wolfblood200$
Jr. Member
Offline
Activity: 86
Merit: 2
|
|
April 02, 2023, 08:57:55 AM |
|
BETTER SOUP NA MONEY KILL AM Meaning:life is luxurious..The good thing in life doesn’t come cheap
|
|
|
|
Sexylizzy2813
|
|
April 02, 2023, 10:03:06 AM |
|
Proverb: The best way to chop elephant nah to cut am into small small pieces.
Meaning: The best way to solve a problem is to take it one at a time, bit by bit.
|
|
██ ██ ██████ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ██████ ██ ██ | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ | ██████████████ THE #1 SOLANA CASINO
██████████████ | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | [ [ | 5,000+ GAMES INSTANT WITHDRAWALS | ][ ][ | HUGE REWARDS VIP PROGRAM | ] ] | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ | ████████████████████████████████████████████████ PLAY NOW ████████████████████████████████████████████████ | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ |
|
|
|
JamesBorn
Member
Offline
Activity: 84
Merit: 18
|
|
April 02, 2023, 04:16:17 PM |
|
Proveb: Pikin weh say he mama no go sleep, he too no go sleep! Meaning: any trouble weh you dey find, you go get am
|
|
|
|
Rexlus
Newbie
Offline
Activity: 20
Merit: 1
|
|
April 03, 2023, 06:01:48 AM |
|
BTC no be how pikin dey play with him mama nipples The play with him Papa toto meaning=shouldn't use the hand for house fly to catch 🐝 bee
2)BTCI get am before no be property meaning=stop living in the past glory
BTCBecause your indomie quick done no mean say pesin wey dey cook beans dey lazy. Meaning= because you make it today doesn't mean am lazy, just time
|
|
|
|
Mpamaegbu (OP)
Legendary
Offline
Activity: 2842
Merit: 1226
Once a man, twice a child!
|
|
April 05, 2023, 09:26:57 PM |
|
BTC no be how pikin dey play with him mama nipples The play with him Papa toto meaning=shouldn't use the hand for house fly to catch 🐝 bee
Which wan com be toto for man again? Na blokos dem dey call those two small balls wey dey follow peepee go everywhere for man body. Toto na vagina for woman. Again, na two proverbs you throw enta there sef. The wan wey you take wan explain am na anoda proverb too. I for pour you colele wata but I gat nothin now. Keep it up, my gee.
|
Before you boast of your material acquisition, take a stroll to a morgue and there you will find those who were once better than you're. Only fools think they've it all. Stay humble 🤔
[/color]
|
|
|
Wiwo
|
|
April 05, 2023, 11:25:59 PM |
|
Cow we're belong to community, na hunger for kill.
*Meaning animal were be say na every body get ammm go die for negligence, sake of say every body go think so somebody done feed the any and at the end nobody go feed ammm las las.
*This one fit no funny but many sense dey the talk and if you try download ammm well you go get many messages.
|
|
|
|
KupaCrypto
Member
Offline
Activity: 308
Merit: 32
|
|
April 06, 2023, 11:54:53 AM |
|
Proverb : No be every car wey pass you go put mouth
Meaning : You don't converse in every discussion..
Proverb : Who belle full go still hungry.
Meaning : No income is ever sufficient for anyone we always needs more
|
|
|
|
Mpamaegbu (OP)
Legendary
Offline
Activity: 2842
Merit: 1226
Once a man, twice a child!
|
|
April 10, 2023, 04:10:45 PM |
|
*This one fit no funny but many sense dey the talk and if you try download ammm well you go get many messages.
Na betta sense full dis wan well well. I dey always use am. Anoda situation na for family wey Oko miss (Marle/Mama) dey and pikin dem plenty. If na where cooperation nor dey everybodi go dey expect sey the other don send monthly stipend go give am and if care is not taken, Oko miss fit nor see anything at the end. Those of us wey still dey live for public house/rent go understand dis one well too. Who go put sumo off when tank full 🤪. Who wan lock gate, especially when one idiot drives out and no lock the gate 🤪 who wan change burnt bulbs wey dey compound 🤪. Every tenant go dey expect the other persin to do am but if na for private houses, no one need to wait or expect another persin to do am. You go just run the parole kiakia.
|
Before you boast of your material acquisition, take a stroll to a morgue and there you will find those who were once better than you're. Only fools think they've it all. Stay humble 🤔
[/color]
|
|
|
GiftedMAN
|
|
April 10, 2023, 04:35:12 PM |
|
I no fit forget wia I start from and my grand mama say okoro no fit big pass person wey plant am.
My people I greet Una, one mad mama for my area say e dom tey wey we see last like say me and she dey see before haha haha.
Make I drop one word of wisdom here I believe say all the elders here go understand wia I go after now.
Dem say road wey man pass pick money, every time wey em dey pass dia em eyes no go comot for ground.
You are more focused when your efforts are appreciated and you get motivated when success is attached to your hustle.
|
| Duelbits | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | TRY OUR UNIQUE GAMES! ◥ DICE ◥ MINES ◥ PLINKO ◥ DUEL POKER ◥ DICE DUELS | | | | █▀▀ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █▄▄ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | | ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ KENONEW ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ | ▀▀█ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ ▄▄█ | | 10,000x MULTIPLIER | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ |
[/tabl
|
|
|
Sexylizzy2813
|
|
April 13, 2023, 01:53:01 PM |
|
Proverb; leg wey no dy rest go always waka enter snake pit
Meaning; If someone is busy doing nothing he or she can easily get into trouble.
|
|
██ ██ ██████ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ██████ ██ ██ | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ | ██████████████ THE #1 SOLANA CASINO
██████████████ | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | [ [ | 5,000+ GAMES INSTANT WITHDRAWALS | ][ ][ | HUGE REWARDS VIP PROGRAM | ] ] | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ | ████████████████████████████████████████████████ PLAY NOW ████████████████████████████████████████████████ | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ |
|
|
|
GiftedMAN
|
|
April 13, 2023, 02:19:00 PM |
|
Proverb; leg wey no dy rest go always waka enter snake pit
Meaning; If someone is busy doing nothing he or she can easily get into trouble.
The meaning no too clear for me Shaa unto say I dom see different people wey dey always busy but yet every time Dem dey always enter one wahala or the oda. Nice one OOO I know say e get how elders dey reason I fit dey reason another way round while you dey reason go another side, you do well.