~snipped~
Abeg, read d OP so u go truly understand d format for here and stick to am next time. Thank u for dropping in here.
Meaning: it easy doesn't mean everybody can do it.
Dat's d point. Dem sey persin wey dey watch match dey sabi play pass those wey dey pitch.
Proverb : Because lizard dey always nod head no mean say everything dey alright.
Meaning : The way we look can be deceiving.
Exactly! At least, dat's true for those of us wey dey stoic. Nor be those wey be sey any small thing dey knock down and dem go dey shout upandan like sey na dem situation worse pass.
This last proverb Related to crypto
Some users they shout say parson project na scam, but rather him Dey hold more of worse one for him portfolio
Oya, call d persin name wey u carry for mind make everywhere burst at once na 😂
Meaning
If you allow small obstacles to stop you, you will never reach your bigger goal.
True! Well said.