Bitcoin Forum
January 22, 2026, 05:45:00 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 30.2 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 2 3 4 5 6 7 [8]  All
  Print  
Author Topic: Info-thread: Translation of Useful English topics to Pidgin {mix images}  (Read 20475 times)
This is a self-moderated topic. If you do not want to be moderated by the person who started this topic, create a new topic. (3 posts by 1+ user deleted.)
GazetaBitcoin
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 2310
Merit: 9094


Fully-fledged Merit Cycler|Spambuster'23|Pie Baker


View Profile WWW
December 13, 2025, 08:37:19 AM
 #141

I dey very happy to see say dem choose my essay for translation by the AOBT. E go dey very good to spread the word libertarians for the forum well well.

After all, na for the idea of libertarian bitcoin take start. Even Satoshi talk am himself, for email wey dey the Cypherpunk Mailing List: "e dey very attractive from libertarian point of view if we fit explain am properly".

██████████████████████
█████████████▄▄████▄▄████
█████████████▌▀▀▀▀███
██████████████████████
██████████▀██████████
████████████████▄▄▄███
███████████████████████
█████▄▀▀██████████████
████████████▄▀███████
██████▀▀█▀████████████
█████████████████████
███▄▀████████████████████
██████████████████████
 
 bustabit 
██████▄█▀
███▄██▀
██▀██▄▄▄
███▀▀▀
▀█▄█▄▄▄
▀██▀▀
▄▐▌▄█
▀████▀
██▀▀██▄
██▄▄████
▀█████▄██
██████████▀
████▀███▀▀▄
 
THE ORIGINAL
CRASH GAME
.....S I N C E   2 0 1 4.....
▀█▄██████
▀██▄███
▄▄▄██▀██
▀▀▀███
▄▄▄█▄█▀
▀▀██▀
█▄▐▌▄
▀████▀
▄█▄█▀██
██▄██▄██
██▄█████▀
▀██████████
▄▀▀███▀████








HOUSE EDGE
  1%  








WAGERED
  BTC200M+  








MAX PROFIT
 BTC5+ 








 
  PLAY NOW  
igebotz
Moderator
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 2002
Merit: 2285


Convert Your BTC To Naira Here 💰


View Profile WWW
December 15, 2025, 01:08:05 PM
Merited by GazetaBitcoin (1)
 #142

I dey very happy to see say dem choose my essay for translation by the AOBT. E go dey very good to spread the word libertarians for the forum well well.

After all, na for the idea of libertarian bitcoin take start. Even Satoshi talk am himself, for email wey dey the Cypherpunk Mailing List: "e dey very attractive from libertarian point of view if we fit explain am properly".

Very basic and easy to understand Pidgin English - ask your pidgin teacher to introduce you to some pidgin Slangs; sounds better when you mix them together. You're doing a better job  Grin

..stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..

Code:
[center][table][tr][td][url=https://stake.com/?c=Igebotz][font=Arial black][size=24pt][glow=#0f212e,2][color=transparent][size=8pt].[/size].[size=9pt][sup][size=16pt][color=#fff]Stake.com[/size][/sup][/size].[size=8pt].[/td]
[td][/td][td][/td]
[td][size=2pt][tt]   [color=#2d4454]▄████████████████████████████████████▄
   [glow=#fff,2]██ [color=#ccc]▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄[/color]            [color=#ccc]▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄[/color] ██[/glow]  [color=#ed5564]▄████▄[/color]
   [glow=#fff,2]██ [color=#ccc]▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀[/color] [color=#0c79ed]██████████[/color] [color=#ccc]▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀[/color] ██[/glow]  [color=#ed5564]██████[/color]
   [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██████████ ██      ██ ██████████[/color] ██[/glow]   [color=#ed5564]▀██▀[/color]
   [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██      ██ ██████  ██ ██      ██[/color] ██[/glow]    [color=#ccc]██[/color]
   [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██████  ██ █████  ███ ██████  ██[/color] ██[/glow][color=#ccc]██▄ ██[/color]
   [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]█████  ███ ████  ███
GazetaBitcoin
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 2310
Merit: 9094


Fully-fledged Merit Cycler|Spambuster'23|Pie Baker


View Profile WWW
December 15, 2025, 08:23:36 PM
Merited by igebotz (1)
 #143

Very basic and easy to understand Pidgin English - ask your pidgin teacher to introduce you to some pidgin Slangs; sounds better when you mix them together. You're doing a better job  Grin

Trying my best, Sheriff! ☺️

██████████████████████
█████████████▄▄████▄▄████
█████████████▌▀▀▀▀███
██████████████████████
██████████▀██████████
████████████████▄▄▄███
███████████████████████
█████▄▀▀██████████████
████████████▄▀███████
██████▀▀█▀████████████
█████████████████████
███▄▀████████████████████
██████████████████████
 
 bustabit 
██████▄█▀
███▄██▀
██▀██▄▄▄
███▀▀▀
▀█▄█▄▄▄
▀██▀▀
▄▐▌▄█
▀████▀
██▀▀██▄
██▄▄████
▀█████▄██
██████████▀
████▀███▀▀▄
 
THE ORIGINAL
CRASH GAME
.....S I N C E   2 0 1 4.....
▀█▄██████
▀██▄███
▄▄▄██▀██
▀▀▀███
▄▄▄█▄█▀
▀▀██▀
█▄▐▌▄
▀████▀
▄█▄█▀██
██▄██▄██
██▄█████▀
▀██████████
▄▀▀███▀████








HOUSE EDGE
  1%  








WAGERED
  BTC200M+  








MAX PROFIT
 BTC5+ 








 
  PLAY NOW  
SuperBitMan
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 546
Merit: 528



View Profile
December 23, 2025, 05:35:50 PM
 #144

I dey very happy to see say dem choose my essay for translation by the AOBT. E go dey very good to spread the word libertarians for the forum well well.

After all, na for the idea of libertarian bitcoin take start. Even Satoshi talk am himself, for email wey dey the Cypherpunk Mailing List: "e dey very attractive from libertarian point of view if we fit explain am properly".

GazetaBitcoin you are a good learner very soon when you write pidgin language it will be more perfect. You dey try well well.

If you don't mine I can be your pidgin teacher I won't change you I will do it for free and also teach you the different cultures we have over here and the ghetto lifestyle over here.

I love it when people learn our language, lifestyle and cultural heritage, I'm always willing to teach because it's very fun and interesting.

:
▄▄████████████████████████▄▄
████▄▄██████████▄▄██████████
███▄██████████████▄█████████

█████████▀▀▀▀██████▄▄▄▄████
████████████████████████████
████████████████████████████
██████████████▀▀▀▀▀█████████
████████████████████████████
████████████████████████████
██████████████▄▄▄▄▄█████████
████████████████████████████
████████████████████████████
█████████▄▄▄▄██████▀▀▀▀████
███▀██████████████▀█████████
████▀▀██████████▀▀██████████

▀▀████████████████████████▀▀
 DEDUST.IO  
 chamby/usdt 
 usdt/chamby  
 DEDUST.IO  
 chamby/ton 
 ton/chamby  
[/tabl
Hypnotizer
Full Member
***
Online Online

Activity: 154
Merit: 129


Spinly.io - Next-gen Crypto iGaming Platform


View Profile
December 26, 2025, 08:48:46 PM
 #145


Original Topic: What are Address Poisoning Scams?
Author: Pmalek




Plenti of una don already hear, and some don even experience address poisoning scams. Nah relatively new type of scamming scheme, wey don become popular for di last 30-40 days. E dey appear for blockchains wey get cheap transaction fees, wey dey allow di scammers to send many low-cost transactions. I neva read about cases wey dis affect di Bitcoin network, but e still worth knowing about just in case you come  experience am for your BTC wallet in di future. Hardware wallet manufacturers, like Ledger don report say scammers dey target their users as well. So, stay alert.   

Wetin be Address Poisoning, and How e dey Work?

Dis scam dey work by sending potential victims small (near-zero) crypto transactions. You go see a new entry for your transaction history wen dat one happen. Di address wey dey send di  coins/tokens go look similar to your own. Di first and last two to four characters go dey identical.

Di scammer wan make you think say nah your own address. So, you go copy am from your transaction history wen you dey send coins to yourself or give am to a different party to pay you. In dat case, the funds go dey transferred to di scammer and not to you. 

For which Blockchains Address Poisoning dey Common? 

Users of di following blockchain networks don already experience address poisoning in one way or di other:

1.   Tron
2.   Binance Smart Chain
3.   Polygon
4.   Ethereum
5.   Maybe others

Safety Measures and Wetin to do Next

If you be victim of address poisoning, dem no get any reasons to panic. Nobody dey target you personally. Scammers victims nah those who dey make frequent transactions and move big sums of money.

Your coins no dey at risk. Your private keys/seed no dey leaked, and nobody don get control of your addresses, no matter di transaction history. Them no get protection against dis address poisoning, by himself , because you no go fit restrict someone from sending you crypto. E dey safe to use those coins as well. 

Dem get  small things wey you suppose always do to stay safe when sending and receiving crypto:


•   Neva copy addresses from your wallet's transaction history.
•   Neva copy addresses from a blockchain explorer.
•   Always dey generate or copy addresses from your wallet's receive or addresses tab.
•   Wen sending coins elsewhere, copy di address from di source/destination.
•   If you dey transfer crypto to a different person, ask di other party for di correct address.
•   Verify di full address, not just di first and last couple of characters.
•   If you dey use a hardware wallet, ensure say di address in your software dey  match with di one wey dey show on your device's screen.   
•   Dey prepared to double and triple-check if needed because cryptocurrency transactions dey irreversible. So, once your money is gone, e don lost forever. As can be seen, e dey  better to spend an extra minute checking wetin you dey do than to regret say  you no do am.


For more information about address poisoning scams, take a look at these sources:

Beware Of Address Poisoning Scams
Address Poisoning Attack, A Continuing Threat
SlowMist: Another Airdrop Scam, but with a twist


Abdulzuruku01
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 602
Merit: 262



View Profile
January 07, 2026, 12:58:59 PM
Merited by Mahiyammahi (5)
 #146

Translated Topic in Pidgin Language; [TUTORIAL] LND node for Windows for Lightning Network - Beginner friendly  
Original Topic: [TUTORIAL] LND node on Windows for Lightning Network - Beginner friendly
Author: Mahiyammahi



Hello Bitcoiners!

I start my journey and get inspire by NotATether's Lightning Node challenge, after i finish my Bitcoin core Node challenge wey I run for 14-days, for dis forum. Dey don already get di Detail guide from Satofan44 for 🔥🔥 Complete GUIDE for Lightning Desktop Nodes since em tutorial na base on Ubuntu I dey write dis on behalf of Windows users since most people for forum na desktop user also I see people wey  perticipate for 14 days bitcoin core node run most of dem na for Windows. So on behalf of dem na em I dey write dis tutorial.

I follow plenty documantion most of dem dey outdated or some miss some part, after I combine all di wahala wey I face, I write down all di problem na so i fit to run di final LND node for Lightning Newtwork

Wetin be di Lightning Newtwork?
- Di Lightning Network na di second layer build for top of Bitcoin wey dey enables:
Quote
instant
lowfees
scalable bitcoin payments

Requirements

- Windows PC (Windows 10 or Higher )
- At least na 600GB free disk space for Bitcoin core full node dey require (unless you use pruned mode)
- Stable Internet and patience

Phase 1 - Download and Sync di full Bitcoin Core Nore (if you don already finish dis you fit skip dis part)
Di fully synced Bitcoin Core node dey required, in order to work yur LND node properly. However, if you still insist to run for pruned mode dey aware of dis limitation
- Pruned nodes dey delete old blockchain data → LND can’t find some transactions wey e needs
- dis dey breaks channel creation, backups, and some RPC commands
- save your txn details manually for queries

STEPS
1. Download Bitcoin Core
👉 https://bitcoincore.org/en/download/
2. Install and run am.
3. Let di bitcoin core run for background for fully synced since e go download 600GB wey worth of block data
4. Dis fit take you 24h to 3/4 days depends for yur PC hardware composition and yur internet speed.
5. After fully synced you Bitcoin core node follow this
6. Find yur Bitcoin core node file directory/Path, dis fit be like dis - C:\Users\<YourUsername>\AppData\Roaming\Bitcoin
7. Or if you download am another directory you fit simply look for am like dis Windows+R paste dis
Code:
 %localappdata%\Bitcoin
and enter e go take you to you bitcoin core path.
8. Open bitcoin.conf for notepad add dis -
 
Quote
server=1
txindex=1
rpcuser=bitcoin
rpcpassword=your_secure_password
zmqpubrawblock=tcp://127.0.0.1:28332
zmqpubrawtx=tcp://127.0.0.1:28333
9. if you dey run your bitcoin core for pruned mode -
Quote
server=1
prune=20000
txindex=0
rpcuser=bitcoinuser
rpcpassword=your_secure_password
zmqpubrawblock=tcp://127.0.0.1:28332
zmqpubrawtx=tcp://127.0.0.1:28333

note - You must change your password and also change di pruned amount make e match how your Bitcoin Core node dey run. It is suggested to run your bitcoin core node pruned - 10/20 GB . prune=20000 here indicating 20GB of pruned.
 
Phase 2 - Download , Install and Run LND node

STEPS
1. Download LND for Windows:
👉 https://github.com/lightningnetwork/lnd/releases
2. Download dis version  - lnd-windows-amd64-v0.19.2-beta.zip [must download windows-amd64.zip one dere you go get plenty of version for linux , rasbery pie so di specific name wey I mention download dat one to avoid any wahala] 
2. Comot Di folders part to
Code:
 C:\lnd 
[Create di folder name lnd for C:\ and comot di lnd part wey you just download, you go get lnd.exe and lnd.cli for dere]

3. Create LND config folder for dis path
Code:
 C:\Users\<YourUsername>\AppData\Local\Lnd

4. inside dat folder create di file name lnd.conf [make sure say di extension no be txt cause windows sometimes dey hide extension]  and put dis into dat lnd.conf
Code:
 [Application Options]
alias=MyLNDNode
listen=0.0.0.0:9735

[Bitcoin]
bitcoin.active=true
bitcoin.mainnet=true
bitcoin.node=bitcoind

[Bitcoind]
bitcoind.rpcuser=bitcoin
bitcoind.rpcpass=your_secure_password
bitcoind.rpchost=127.0.0.1
bitcoind.zmqpubrawblock=tcp://127.0.0.1:28332
bitcoind.zmqpubrawtx=tcp://127.0.0.1:28333
[you fit change 'alias' dis go be your node name , also make sure say you change di pass]

5. Restart yur Bitcoin Core

make we start LND
6. Open command Promt -
Code:
 cd C:\lnd
lnd.exe

 For Windows, if you dey use Command Prompt, you go need to specify di exact file name and path. So try dis one if e no work -
Code:
cd C:\lnd
.\lnd.exe
for di first time e go ask to create wallet
7. Open anoda command promt and
Code:
 cd C:\lnd
lncli.exe create
or
Code:
cd C:\lnd
.\lncli.exe unlock
We dey specify am by adding .\ for start and adding exe

E go ask for wallet password to take create wallet , put your wallet password. If you no see anything for screen no worry power shell/command promt dont show you pass for security reason. Save your recovery seed. Congratulation you don do everything okay , LND don dey run. E go take some time to sync with bitcoin core.

8. To check yur Lnd node status run dis
Code:
lncli getinfo
you go see somethin like dis -
Code:
{
    "version":  "0.18.5-beta commit=v0.18.5-beta",
    "commit_hash":  "4ccf4fc24c750d098cf24566ef4bbc0311c7d476",
    "identity_pubkey":  "0206abb79af738e8009dff2eeb78cac43441c54c32a65db87398a4903ffded7a50",
    "alias":  "MyLNDNode",
    "color":  "#3399ff",
    "num_pending_channels":  0,
    "num_active_channels":  0,
    "num_inactive_channels":  0,
    "num_peers":  2,
    "block_height":  895957,
    "block_hash":  "0000000000000000000172ec1306a6b2f58314370aef2dd0573a1defadb478d7",
    "best_header_timestamp":  "1746794076",
    "synced_to_chain":  true,
    "synced_to_graph":  false,
    "testnet":  false,
    "chains": 
Notice:- Your node suppose dey say "synced_to_chain":  true if na false dat means say e never still get synced with yur bitcoin core, e go take some time to synced normally na 5/10 min.

Pase 3- make we Create Channel and Pay invoice for Lightning Network

STEPS
1. To create channel you go need to fund your wallet first , you need to fund your wallet wit atleast 35k sats. 20k Sats to create yur channel and 10k sats for reserve . You go get back dis 10k sats if you close your channel.
2. To fund your wallet make we get wallet address first
Code:
 lncli newaddress p2wkh
now send 35k-40k sats to dis wallet.
3. Before you create channel connect with pesin
Code:
lncli connect pubkey@ip:port

4. You fit see all node details for here - https://1ml.com/node
5. Di top nodes dey require 100k sats to create di channel I create am with Blixt Wallet node you fit try am - 
Code:
 .\lncli.exe connect 0230a5bca558e6741460c13dd34e636da28e52afd91cf93db87ed1b0392a7466eb@176.9.17.121:9735
6. After e connect, now create am -
Code:
.\lncli.exe openchannel --node_key=0230a5bca558e6741460c13dd34e636da28e52afd91cf93db87ed1b0392a7466eb --local_amt=20000 --private
we dey  create private channel here, cause public channel dey require 100k sats
7. You suppose see your funding txn dere, e go take 3 block confirmation to tek create yur wallet successfully.
8. Check yur channel here -
Code:
.\lncli.exe listchannels
or if e dey pending
Code:
.\lncli.exe pendingchannels

Now make we pay some invoice
8. Grab di invoice or Public address from Nostr , Stacr news
Code:
 lncli payinvoice <invoice_string>
e go look like this
Quote
lncli payinvoice lnbc160u1p5x5rlqpp5qnvmh2smde2mdayhnu8he20nkejxes3hw9k77036ce6t5kh5ve7qdqqcqzys xqrrsssp5lgfy8tfwnfmy6jvk57867zyganucsk9t3fnxug5sfcwegkkxt89q9qxpqysgqtr8htaxw9 avqa9ywn4qs47d5vxm44r7l2ssfmt7ch4u36yyqs9aru25psf5vuhlydgnfrysgd0zzq37dsuq0z4qa ndjlptgnl0p2lfqpgmrqg0

9. To create yur own invoice
Code:
 lncli addinvoice --amt=5000

Congratulation
if you pull dis all and succed





You fit see some difficulty if you dey connect to some public node I go recomended to use VPN , cause I face dis problem den I try am with Proton VPN .na my ISP just dey block anoda pesin to connect. Satofan44 ask me to collab with am, but I dey always busy na why I no gree with am. E take me month to create and open channel to run di Thunderhub Webpage after i run my LND node. I too dey lazy ig .

Maybe I fit miss many tin or my write up dey bad/not well clear abeg consider dis am. Sorry for any kind of wahala wey I cause.

Hypnotizer
Full Member
***
Online Online

Activity: 154
Merit: 129


Spinly.io - Next-gen Crypto iGaming Platform


View Profile
January 16, 2026, 07:30:58 PM
 #147

Translated Topic in Pidgin Language: Stick to bitcoin and stay away from dem centralized crypto, especially stablecoins
Original Topic: Stick with bitcoin and stay away from centralized crypto, especially stablecoins
Author: Pmalek




Tether don freeze over $180 million in USDT across five wallets on di Tron blockchain a few days ago. Dem believe say those wallets dey connected to Venezuela, dat used USDT for oil trade and to evade US sanctions. Dem report say 80% of Venezuela's oil revenue is settled in USDT. And Wetin happened? US political interests happened, and dat resulted in Tether freezing di addresses.


Source: https://finance.yahoo.com/news/tether-freezes-182m-usdt-largest-105442400.html

Di lesson dey clear. You do not  own centralized stablecoins. You dey co-own dem with di issuer. An issuer wey fit remove you from di equation at any time. Stablecoins fit be a very dangerous double-edged sword, and di way dem dey work dey very different from bitcoin.

E no be freedom money if dem get governor wey fit take am from you. Nah just a new form of di petrodollar, where di same powers fit pull di strings.

But Bitcoin no get an issuer. Transactions dey settle for every 10 minutes without asking di "Bitcoin Board of Directors" or di "CEO" if e dey ok. Orange presidents no fit call di "Bitcoin Security Department", threaten dem with tariffs, and request a rollback or a freeze. Di blockchain does not care who you be or who your political alliances be. Nodes don't discriminate, and only make sure say di rules are being followed.

E dey that simple to achieve financial freedom. If you do am right, nobody fit steal your money from you. Well, dey fit if dey invade, capture your President, and... Oh!


Rant over!

Use Bitcoin. Everything else dey secondary. We no kuku need any more examples.    

Abdulzuruku01
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 602
Merit: 262



View Profile
January 19, 2026, 01:07:27 PM
Merited by yhiaali3 (3)
 #148

Translated Topic in Pidgin Language; Bitcointalk Extension - All In One - Update V3 -2025  
Original Topic: Bitcointalk Extension - All In One - Update V3 -2025
Author: yhiaali3



Hello, my pipo.
Plenty pipo for dis Bitcoin forum fit no about di"Bitcointalk Extension" wey dey works with di Chrome browser for dis thread:
https://bitcointalk.org/index.php?topic=5178297
Na dis member develop di extension mrvuit.


Di extension get some good features for forum, and I don dey use am tey tey. But di extension don old e no dey gree work with Google Chrome. Na em be say e don disable and e no longer dey works. Dey also remove am from di Chrome store.
Di problem be say dey ban di member mrvuit wey create di extension from di forum, so em ignore di extension and e no update am again.

Since di extension dey important to me and na open source, so I decide to update am make e fit work with di new version for Chrome.
So with di help of di AI copilot "GPT-4.1," I upgrade di extension, and I make am work with di Chrome and e dey work well well.

Di main problem be say most of di old extensions dem build am for Manifest V2, but Google now dey only support Manifest V3 for di recent versions for Chrome. Dis dey require some basic modification, dem remove or modify some features wey no longer dey support for V3. For example:
"background pages" become "service workers".
Also, for V2, you fit use di HTML page as di background, but for V3, you must use di "Service Worker" (JavaScript file).
In addition, dem be just few other changes, all of dem dey complete successfully after I try am few times.

Na di screenshot of di extension be dis:


Di last version be 2.5 so I go call dis version 3.

*extension feature with update up to version 2.5:
- Change di theme
- Block di signature
- Block avatar
- Open external links for new tab (Always on)
- Change di font size
- improve Merit UI (Always on)
- Pin plenty post or comment
- Show total merit in di post (Always on)
- Highlight your username for merit (Always on)
- Show icon go to di top (Always on)
- improve di Report To Moderator UI (Always on)
- Show Bitcoin & Ethereum price
- Show total merit
- Highlight your username in merit, sort your username to first
- Show icon go to di top
- Show Bitcoin & Ethereum price

Di extension na still open source after modification and fit be instal via di link:
For Chrome:
https://github.com/yhiaali3/bitcointalk-script

For FirFox:
https://github.com/yhiaali3/bitcointalk-script-FirFox

Di extension de work with all browsers based on "Chromemui core" like Chrome, Brave, Microsoft Edge

But I no get di developer account for di Chrome Store, so I no fit upload am. If member get account for there and e fit upload am, dat one go dey nice.

As I talk am before, di extension na open source and na mrvuit develop am. I just update am. Any member fit make any change to am as dey wish and update di extension so dat everyone go fit benefit.

If dey get any errors, comments or bring suggestions to improve di extension, please post dem here for di thread.

Thank you all.

Update:

@NotATether don uploade di extension for di Chrome Store through em account. Na di official download link be dis from di Chrome Store:
https://chromewebstore.google.com/detail/bitcointalk-script/iodemboiknpmnobbpnbjdohjffmhonba

Thank you very much, NotATether.

Update 15-9-2025:
Di Firefox add-on now officially de available for Mozilla Add-ons at :
https://addons.mozilla.org/en-US/firefox/addon/bitcointalk-script/

Link to the updated version (V3.Cool:
https://chromewebstore.google.com/detail/bitcointalk-script/iodemboiknpmnobbpnbjdohjffmhonba

Update 8-12-2025 Version 3.8:
I make plenty updates for dis version:- First, I add more emoji symbols wey appear when you write post. Dey fit insert simply if click dem, and the emoji display while typing without need to press di "View" button.

Update 25-12-2025 (Version 4.0):
so far di important update don complete, and more are coming soon by Pieq@, so we decided to push the version to 4.0.- Added custom theme manager where people go fit design dere own themes by pasting CSS code into di editor. I add plenty buttons to di theme manager to allow people to save and use themes at any time, do button to set a theme as di default, and buttons to import, export, and deletion.- I remove some themes and change di Bitcoin theme (removing di Bitcoin photo because e dey caused blurriness) and di Dark 2 theme.- Add di reset button to reset themes in case of any wahala or conflicts during runtime.- Fix some bugs wey de cause error messages for di browser.dey get updates wey Pieq@ don complete and will post here later.

Supplement Update 25-12-2025 (Version 4.0):
Finally I don updating di extension finish. Dey get plenty update for di new version:- Modify themes, remove some, and add new ones.- I Add theme specifically for colorblind people.- Removing di "Set as default" button and add di "Edit" button to change di code and name of any theme save.
- adding di photo upload button wey dey uploads picture to di hosting site and take out di BBcode link wit di ability to resize dem.- put di advance Quill editor with advanced features like bold, zoom, colors, horizontal font, quote, code, and alignment directly within do editor, den converte am to BBcode.di biggest update, and di one wey take me di longest, na di advanced Quill editor. The idea come from di @Royal Cap Ultimate Bitcointalk Userscript: Modern Editor + One-Click Image Upload script.




📜 Changelog – Bitcointalk Extension
Code:
Version 2.5 (Legacy – by mrvuit)
- Change di forum themes
- Block di signatures
- Block di avatars
- Open external links for di new tab (Always on)
- Change di font size
- improve di Merit UI (Always on)
- Pin plenty posts or comments
- Show total merit for di post (Always on)
- Highlight your username for merit (Always on)
- Show “Go to Top” icon (Always on)
- improve “Report to di Moderator” UI (Always on)
- Show Bitcoin & Ethereum prices
- Sort your username to appear first for di merit list


Version 3.0 (Upgrade to Manifest V3 – 2025)
- Upgrade di extension from Manifest V2 to Manifest V3.
- Replace di background pages with service workers.
- Modify or remove features not supported for V3.
- Extension now compatible for Chrome, Brave, and Edge.
- Open-source code re-uploaded to GitHub.

Version 3.5 (1-12-2025)
- Added [UserScript] to take copy post quote snippet to clipboard.
- Added di Gold Bitcoin Theme with Bitcoin logo background.
- Added feature to change page direction (LTR ↔ RTL) for Eastern languages.
- Modify zoom functionality to di green slider.
- General UI improvements.

Version 3.1 (Firefox Add-on)
- Fix price fetching issue for Firefox to take replace di cryptoprices.cc API with CMC WebSocket.
- Removed refresh button.
- Extension officially published on Mozilla Add-ons.

Version 3.8 (8-12-2025)
- Added additional emoji symbols that can be inserted directly while typing.
- Added automatic conversion of Unicode and BBCode into emojis.
- update and redesigned overall plugin look.

Version 4.0 (25-12-2025)
- Introduce Custom Theme Manager to tek allow pipo to create, save, import, export, and delete themes.
- Added buttons: Save, Set Default, Import, Export, Delete, Reset, Clean.
- Modify Bitcoin theme (remov blurry Bitcoin photo).
- Remove Dark 2 theme.
- Added Reset button to restore themes in case of wahala.
- Fix bugs causin browser error messages.

Halifat
Member
**
Offline Offline

Activity: 69
Merit: 34


View Profile
January 21, 2026, 01:28:21 PM
 #149

Original topic: How to create your own altcoin (v0.20.1)
Author profile link: BlackHatCoiner

Even though I no dey like  altcoins' philosophy, and I put bitcoin on top everything, I still believe say everybody get right way dem go create their own cryptocurrency because the code na open source. I myself, face plenty wahala before I fit do am. I don create plenty threads before, but finally I don make am.

Anyone wey wan continue reading and e never try do this thing before, e go need windows 10 and patience. If e no get these two things, e no fit make altcoins, at least na that way i go fit use describe am.  The final result go run on window only. Make you know say e dey easy to run am for Linux. But dey bi extra steps, way no necessary for beginner.

First you go need to install an Ubuntu terminal to make lives easier, so you will go to the windows store and download Ubuntu 18.04:


(Once you don open it enter a username and a password)

Now I go follow the steps of build-windows.md from github to install some dependencies.

Make you Copy each line below and run it in the terminal:
Code:
sudo apt update
sudo apt upgrade
sudo apt install build-essential libtool autotools-dev automake pkg-config bsdmainutils curl git

Dis fit take some time. After dat, you go clone di bitcoin core source code from GitHub. Soon after "bitcoin git" na him bi the name of the folder way dem go create, and na him still bi the name of the cryptocurrency wey we go create. For dis guide, I go use   common example "altcoin". If you decide to use another name, make sure say you change am for every other part of dis tutorial.

Code:
git clone https://github.com/bitcoin/bitcoin.git altcoin

Once dey don am, you go need to find the bitcoin core files. They go probably be at:
Code:
C:\Users\<WindowsUsername>\AppData\Local\Packages\CanonicalGroupLimited.Ubuntu18.04onWindows_79rhkp1fndgsc\LocalState\rootfs\home\<UbuntuUsername>

In the "altcoin" folder the files will look like this:


Now, we fit build dem, but the problem bi say we go make a copy of the bitcoin core wey go follow the bitcoin Blockchain, something wey we no dey like at all. We want our own Blockchain. di first thing wey we suppose do na to change where dem write "bitcoin" to "altcoin"(e no necessary, but e go help make things no confuse us).

Run these lines:
Code:
cd altcoin
find . -type f -print0 | xargs -0 sed -i 's/bitcoin/altcoin/g'
find . -type f -print0 | xargs -0 sed -i 's/Bitcoin/Altcoin/g'
find . -type f -print0 | xargs -0 sed -i 's/BTC/ATC/g'
find . -type f -print0 | xargs -0 sed -i 's/BITCOIN/ALTCOIN/g'
find . -type f -print0 | xargs -0 sed -i 's/BitCoin/AltCoin/g'
(It will take some time)

Now dat we don replace everything with cryptocurrency's name, we no fit stop here. we go still change the files'name too. If not, e go dey try find the files wey no dey exist, like "altcoind.cpp".  So to change all the names, run these line.
Code:
cd ..
find altcoin -type d -exec chmod 755 {} \;
cd altcoin
find -iname \*.* | rename -v "s/bitcoin/altcoin/g"


Changes in code

We go like differentiate our blockchain from bitcoin's. Make we start by changing the ports. Go to your files from windows explorer and click on the "src" folder.

In chainparamsbase.cpp change the nRPCPort to whatever you want. I suggest to just change the eight e.g.
Code:
if (chain == CBaseChainParams::MAIN) {
        return MakeUnique<CBaseChainParams>("", 2332, 2334);
    } else if (chain == CBaseChainParams::TESTNET) {
        return MakeUnique<CBaseChainParams>("testnet3", 12332, 12334);
    } else if (chain == CBaseChainParams::SIGNET) {
        return MakeUnique<CBaseChainParams>("signet", 32332, 32334);
    } else if (chain == CBaseChainParams::REGTEST) {
        return MakeUnique<CBaseChainParams>("regtest", 12443, 12445);
    }

Make you do same for the nDefaultPort of chainparams.cpp:
Code:
nDefaultPort = 2333;

Now we go choose a different signature message in pchMessageStart of chainparams.cpp. This na very important step, if e no changed and you connect to a bitcoin node e go consider the bitcoin blockchain as the correct one. Do am like this:
Code:
pchMessageStart[0] = 0xf0;
pchMessageStart[1] = 0xb0;
pchMessageStart[2] = 0xb0;
pchMessageStart[3] = 0xd0;

Optional, but you fit change the address prefix too. (1, 3, bc1)
Link of all prefixes: https://en.bitcoin.it/wiki/List_of_address_prefixes
In the base58Prefixes of chainparams.cpp I will show an example of the "X" prefix:
Code:
base58Prefixes[PUBKEY_ADDRESS] = std::vector<unsigned char>(1,75);

Also optional, you go fit change the block reward of your currency. For bitcoin e  starts with BTC50 per block.
GetBlockSubsidy at validation.cpp:
Code:
CAmount GetBlockSubsidy(int nHeight, const Consensus::Params& consensusParams)
{
    int halvings = nHeight / consensusParams.nSubsidyHalvingInterval;
    // Force block reward to zero when right shift is undefined.
    if (halvings >= 64)
        return 0;

    CAmount nSubsidy = 50 * COIN;
    // Subsidy is cut in half every 210,000 blocks which will occur approximately every 4 years.
    nSubsidy >>= halvings;
    return nSubsidy;
}

I leave am at 50.

We go set the difficulty equal with 1, since na you go be the only miner at the beginning. At chainparams.cpp change nMinimumChainWork:

Code:
consensus.nMinimumChainWork = uint256S("0x0000000000000000000000000000000000000000000000000000000100010001");

For chainparams.cpp there get some lines way include IP addresses. They don write am so you go automatically connect a node(s) if you don open Bitcoin Core for first time (you go  add node with the addnode "xxx.xxx.xx.xx" add ). So when you find line wey starts with vSeeds.emplace_back delete am. Also, lines wey start with vFixedSeeds make you replaced am with:
Code:
vFixedSeeds.clear();

Make they not any vFixedSeeds wey do something else.

In chainparams.cpp, we go need to change checkpointData to:
Code:
checkpointData = {
            {
                { 0, uint256S("0x0")}
            }
        };

For this tutorial I no go explain how we go  make our own genesis block, because say we wan achieve something wey simple. Anyone who take am more seriously go search and learn how e dey be. Thus, we go need to change value of nMaxTipAge in validation.cpp:

Multiply am it with a big number like 10000.
Code:
int64_t nMaxTipAge = DEFAULT_MAX_TIP_AGE * 10000;

In consensus/consensus.h we go need to change COINBASE_MATURITY which means how "deep" a block go be for the miner before they go spend the reward. For bitcoin eh dey 100, that is, person wey  fo mine 1 block go wait 100 blocks make e spend it's coins. We go  give am any value, I go put am equal with 3:

Code:
static const int COINBASE_MATURITY = 3;

Finally, we go need to change these two lines of chainparams.cpp:
Code:
m_assumed_blockchain_size = 1;
m_assumed_chain_state_size = 1;
(They dey related together with the block height in order for nodes to share information)

Plenty notepads change permissions when we mess with LTS. Na the reason why you go run the following lines:
Code:
cd src
sudo chmod 640 validation.cpp
sudo chmod 640 chainparams.cpp
sudo chmod 640 chainparamsbase.cpp
cd consensus
sudo chmod 640 consensus.h
cd ..
cd ..


Building.

Before we go start we go need to install the mingw-w64 cross-compilation tool chain:
Code:
sudo apt install g++-mingw-w64-x86-64

When everything don finished, we go build am with the following commands:
Code:
PATH=$(echo "$PATH" | sed -e 's/:\/mnt.*//g')
sudo bash -c "echo 0 > /proc/sys/fs/binfmt_misc/status"
cd depends
make HOST=x86_64-w64-mingw32
cd ..
./autogen.sh
CONFIG_SITE=$PWD/depends/x86_64-w64-mingw32/share/config.site ./configure --prefix=/
make
(It may take more than an hour)

The files wey go open the new Altcoin Core dey here  altcoin/src/qt:


You go fit start mining by clicking window -> console -> generatetoaddress 1 <address_here> <maxtries>. On <maxtries> make you enter something like 1000000000, If no bi so, e no likely say you go fit mine any block. You fit change the bitcoin core images if we change dem from the beginning before we start to build.



Na so e be, now you don create your own coin, but more importantly, your own Blockchain. Make I tell you, na only for learning purpose e be. You no fit expect say you go be the new Satoshi Nakamoto, or say your coins go get value.

And that's because: There is only one Bitcoin.
Pages: « 1 2 3 4 5 6 7 [8]  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!