Bitcoin Forum
April 26, 2024, 04:19:52 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Poll
Question: Should political discussion be disqualified from total post count for monthly merit review?
Yes
No
No but only 10 political posts should be counted
No but only 7 political posts should be counted
No but only 5 political posts should be counted

Pages: « 1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 17 18 19 20 21 22 23 24 25 26 27 [28] 29 30 31 32 33 34 35 36 37 38 39 40 41 42 43 44 45 46 47 48 49 50 51 52 53 54 55 56 57 58 59 60 61 62 63 64 65 66 67 68 69 70 71 72 73 74 75 76 77 78 ... 283 »
  Print  
Author Topic: Naija Novice Hangout {Newbies introduction & Orientation} Thread.  (Read 554636 times)
This is a self-moderated topic. If you do not want to be moderated by the person who started this topic, create a new topic. (40 posts by 1+ user deleted.)
CryptocurencyKing
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1288
Merit: 504

View Profile
February 11, 2021, 07:01:27 PM
 #541

Una know sey theymos nor dey quick react to issues. I nor think sey e get any reason pass dat one. The guy dey like draw like ogbolo wey dey cold. Im dey like guage reactions on things from others before im go react and that na why e dey always look like im dey too slow. Make una nor reason am sey im don collect gala from Bubu not to give us greenlight for owa localboard creation.
The guy be like say e slow the way Igehhh dey reason am for my own eye o. When i start this journey eh, i bin fear the guy to talk true. The guy been just dey ban accounts anyhow then, talk for meta been be wahala for me but, i gat build confidence before my liver con mature for me to talk there. So, e dey natural say, that activeness way en been use follow matter up then, e for still dey en body but, they way e be for my eye now eh, e no dey again.
Except say e go be as you talk say e dey gauge am but then, me no beleive say them chipping am anything via say, watin you wan really give am cef? Na just talk from people way dey work with am and we kwa never do things reach anywhere.
1714148392
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714148392

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714148392
Reply with quote  #2

1714148392
Report to moderator
Bitcoin mining is now a specialized and very risky industry, just like gold mining. Amateur miners are unlikely to make much money, and may even lose money. Bitcoin is much more than just mining, though!
Advertised sites are not endorsed by the Bitcoin Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction.
Charles-Tim
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 1526
Merit: 4811

View Profile
February 11, 2021, 09:09:10 PM
 #542

Bitcoin has made the Naira almost useless, says Nigerian Senator

See some senators comments below:

Quote
For Senator Musa, Bitcoin (BTC) and not mounting foreign debt, decades of poor economic policies, and corruption are to blame for the naira’s decline. Meanwhile, Bitcoin adoption has been on the rise in the country amid questionable monetary policies adopted by the CBN.

Other senators who made their voices heard during the plenary session argued against the CBN ban. According to Sen. Biodun Olujimi of the Ekiti South Constituency, the goal of crypto regulation in Nigeria should be focused on preventing its use by rogue actors, adding:

“We didn’t create Cryptocurrency and so we cannot kill it and cannot also refuse to ensure it works for us. These children are doing great business with it and they are getting results and Nigeria cannot immune itself from this sort of business.”
The Nigerian Senate has resolved to invite the CBN governor to a hearing before the appropriate committees to discuss issues related to future crypto regulations in the country.
.

https://cointelegraph.com/news/bitcoin-has-made-the-naira-almost-useless-says-nigerian-senator

Please, Bitcoin makes Naira useless? Or lack of capable leaders?

.
HUGE
▄██████████▄▄
▄█████████████████▄
▄█████████████████████▄
▄███████████████████████▄
▄█████████████████████████▄
███████▌██▌▐██▐██▐████▄███
████▐██▐████▌██▌██▌██▌██
█████▀███▀███▀▐██▐██▐█████

▀█████████████████████████▀

▀███████████████████████▀

▀█████████████████████▀

▀█████████████████▀

▀██████████▀▀
█▀▀▀▀

█▄▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
CASINSPORTSBOOK
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀▀█

▄▄▄▄█
Igebotz
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 1372
Merit: 1643

The BSFL Sherrif 📛

View Profile WWW
February 11, 2021, 10:27:56 PM
 #543

The guy be like say e slow the way Igehhh dey reason am for my own eye o. When i start this journey eh, i bin fear the guy to talk true.

Me na prophet broda de aboki nodey active like bfore again de juju men dem 4 dis group don throw de abino stroke to keep am for house..me I see newbie wer avarta my head bust I go find way bring the link make una see am I come see anoda one wey get custom name newbie account with 6 activities notin I never see for this forum d past few days... Me dey waka ashawo 4 De forum now dey find who go help my ministry....

Bitcoin has made the Naira almost useless, says Nigerian Senator
Na u get data dey download picture of dis useless set of pipo me don disown dem teytey. De naira wey don useless since 1999 abi which one? Ghana and Kenye no dey crypto? Why der money no drop...una get time sha me na to find money, chop, fuck and sleep wait when God go reason my mata 4 heaven I answer present if na hell kwa I go sit down one place...

██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
... LIVECASINO.io    Play Live Games with up to 20% cashback!...██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
Charles-Tim
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 1526
Merit: 4811

View Profile
February 11, 2021, 10:38:19 PM
 #544

You dey mind them, although most senetors no support the ban if you read through the tweets. Naira no be good currency since 1960s. Naija dey only depend on oil while most of their refined oil na still imports. The country dey so unfortunate to have such leadership. The old papas wey don frastrate people's lives finish. You know this APC like to follow China, while China dey wiser and far we dey behind.

.
HUGE
▄██████████▄▄
▄█████████████████▄
▄█████████████████████▄
▄███████████████████████▄
▄█████████████████████████▄
███████▌██▌▐██▐██▐████▄███
████▐██▐████▌██▌██▌██▌██
█████▀███▀███▀▐██▐██▐█████

▀█████████████████████████▀

▀███████████████████████▀

▀█████████████████████▀

▀█████████████████▀

▀██████████▀▀
█▀▀▀▀

█▄▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
CASINSPORTSBOOK
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀▀█

▄▄▄▄█
Igebotz
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 1372
Merit: 1643

The BSFL Sherrif 📛

View Profile WWW
February 11, 2021, 11:01:31 PM
 #545

Naira no be good currency since 1960s. Naija dey only depend on oil while most of their refined oil na still imports. The country dey so unfortunate to have such leadership. The old papas wey don frastrate people's lives finish.
Our pipo say na prick know wetin him see 4 toto wey mak am vomit. Hand wey scratch nyash node be friend to nose oo. Dis pipo don rub us shit 4 mouth as dem like dme say make we dey do Cowtocurrency which kind wereyy country be dis na Satan go punish Adamu. Head big no means say sense full am ooo dis pipo don use der sense take pick itune cards

██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
... LIVECASINO.io    Play Live Games with up to 20% cashback!...██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
Obi theo
Member
**
Offline Offline

Activity: 123
Merit: 25

View Profile
February 12, 2021, 11:25:37 AM
 #546

The matter don dey official , Senate don finally call CBN governor and him member about the crypto ban matter ,it just a matter of time b4 those ppl go unban their actions, but from my own point of view these ppl no Sabi say if them buy bitcoin for bulk them no Sabi say within 2yrs the country don cover all ihn debt and change go still dey . No wonder we are far behind revolution .some time I just dey wonder why we no get right to pick country were we for enter.this country for empty
Smartvirus
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 1414
Merit: 1108

View Profile
February 12, 2021, 11:36:03 AM
 #547

The thing be say, them no know say all this wahala na them. How can, each government way go come in go just dey focus on doing one new peoject or the other and yet, them no go fit focus on one finish am. NA so-so abandoned project here and there all because them wan chop Nigerian money through projects. Na the problem be that, na watin dey make them borrow and worst be say, we no dey produce anything. Na only our own thing cef we dey export for small money con import am for big money. If we wan build something, na so we go carry expert, pay them at their own rate in their own currency for our own country with borrowed money for that matter. Na why them need good image, to borrow more. Abi na our fault say grand mama and grand papa no gree commot online? I just thank God for P2P.

R

▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
Lordhermes
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 1232
Merit: 379

View Profile WWW
February 12, 2021, 01:34:04 PM
Last edit: February 12, 2021, 04:35:00 PM by Lordhermes
 #548

Senate don finally call CBN governor and him member about the crypto ban matter ,it just a matter of time b4 those ppl go unban their actions, but from my own point of view these ppl no Sabi say if them buy bitcoin for bulk them no Sabi say within 2yrs the country don cover all ihn debt and change go still dey.
No mind dem oh, dis pipo get plenti btc for their wallet, as you see dem so, dem dey poisonous, almost all of them politicians get btc wallet wey dem lute our money put inside, I fit remember pst Chris talk say "my bitcoin wal........",so you see Smiley The ones wey the news affect nae go meet CBN governor, na dem dem, all of dem wan cashout to deir pocket on a low, if you no know you no go know.

Edit:
You know say one tin one tin go cause one tin start to dey happen for naija, as dem ban crypto for kontri,  escrow service na de latest wey de happen for every corner of our WhatsApp group., make I draw our ears, make ona shine ona eyes, bad bad eggs dey for this escrow tins, Dem don scam persin wey wan buy crypto via escrow., Na you know oh.
Becky666
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 756
Merit: 231

View Profile WWW
February 12, 2021, 05:36:02 PM
 #549

<snip>
Please, Bitcoin makes Naira useless? Or lack of capable leaders?
Even small pikin know sey dem our ogas at de top sold our kountry finish nd not dis deir accusations aganst Bitcoin, de question i dey ask som of my frinds be sey, wen Bitcoin came into Nigeria?, or how many years dis Bitcoin don dey spend with users? somtin wey neva reach 12years, why dem kountry don be 60+ years. Any pesi wey go or wey no go skool shuld know sey dem our leaders jakpa our kountry since b4 Bitcoin come, so, far-far-far-fowww, our leaders be our whahalas.

███████ ███████     R O L L B I T           The Social & Provably Fair Crypto Casino           [ PLAY NOW ]     ███████ ███████
/  SLOTS     /  GAME SHOW     /  LIVE CASINO     /  ROULETTE     /  BLACKJACK
|          Twitter          |        ♠   Instant Deposits & Withdrawals   -   Live Customer Support   -   Rakeback & Level Up Bonuses   ♠      |          Discord          |
Charles-Tim
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 1526
Merit: 4811

View Profile
February 12, 2021, 05:36:29 PM
 #550

Nigeria's SEC suspends planned crypto regulations amid central bank ban

It was CBN before, now Nigera SEC. Although, crypto assets not yet banned. P2p still active.

Quote
The Nigerian Securities and Exchange Commission has put its plans for regulating cryptocurrencies on hold following the recent ban by the central bank prohibiting financial institutions from servicing crypto exchanges. In an emailed statement quoted by the Daily Post on Friday, the SEC stated:

“For the purpose of admittance into the SEC Regulatory Incubation Framework, the assessment of all persons (and products) affected by the CBN Circular of February 5, 2021, is hereby put on hold until such persons are able to operate bank accounts within the Nigerian banking system.”

Nigeria’s securities regulator has backed the central bank’s crypto ban by suspending its planned regulatory framework for digital assets.
https://cointelegraph.com/news/nigeria-s-sec-suspends-planned-crypto-regulations-amid-central-bank-ban

Any pesi wey go or wey no go skool shuld know sey dem our leaders jakpa our kountry since b4 Bitcoin come, so, far-far-far-fowww, our leaders be our whahalas.
No be lie.

.
HUGE
▄██████████▄▄
▄█████████████████▄
▄█████████████████████▄
▄███████████████████████▄
▄█████████████████████████▄
███████▌██▌▐██▐██▐████▄███
████▐██▐████▌██▌██▌██▌██
█████▀███▀███▀▐██▐██▐█████

▀█████████████████████████▀

▀███████████████████████▀

▀█████████████████████▀

▀█████████████████▀

▀██████████▀▀
█▀▀▀▀

█▄▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
CASINSPORTSBOOK
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀▀█

▄▄▄▄█
Mpamaegbu
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 2674
Merit: 1208

Once a man, twice a child!

View Profile
February 12, 2021, 07:06:57 PM
 #551

The skurskur people don start oh. I hope sey the gbenge nor rub anyone here potorpotor sha. Na anything to take bring common man down owa banks dey rush do. Ask dem for loans na, e go take dem forever to process your application. Idiots without a leader. GTBank and Access don already begin dem own closer too.

.BEST..CHANGE.███████████████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
███████████████
..BUY/ SELL CRYPTO..
Oshosondy
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 1428
Merit: 1123

...gambling responsibly. Do not be addicted.

View Profile WWW
February 12, 2021, 07:10:40 PM
 #552

The skurskur people don start oh. I hope sey the gbenge nor rub anyone here potorpotor sha. Na anything to take bring common man down oea banks dey rush do. Ask dem for loans na, e go take dem forever to process your application. Idiots without a leader.

This is stale news, everybody are going p2p so far cryptocurrencies are not totally banned.

██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
... LIVECASINO.io    Play Live Games with up to 20% cashback!...██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
Charles-Tim
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 1526
Merit: 4811

View Profile
February 12, 2021, 07:18:58 PM
 #553

As part of its deliberations, the Nigerian Senate resolved to invite the CBN governor to appear before the appropriate committees to discuss possible mechanisms for future cryptocurrency regulations in the country.
Please, did you see this quote in the link I posted above, I have also read it on Punch news. Is this not funny, what did Senators know about cryptocurrencies? I believe they do not know anything about cryptocurrencies. O my what the CBN will tell them is what they will agree upon, I am certain about this. While CBN have false information about cryptocurrencies.

.
HUGE
▄██████████▄▄
▄█████████████████▄
▄█████████████████████▄
▄███████████████████████▄
▄█████████████████████████▄
███████▌██▌▐██▐██▐████▄███
████▐██▐████▌██▌██▌██▌██
█████▀███▀███▀▐██▐██▐█████

▀█████████████████████████▀

▀███████████████████████▀

▀█████████████████████▀

▀█████████████████▀

▀██████████▀▀
█▀▀▀▀

█▄▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
CASINSPORTSBOOK
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀▀█

▄▄▄▄█
Mpamaegbu
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 2674
Merit: 1208

Once a man, twice a child!

View Profile
February 12, 2021, 07:19:46 PM
Last edit: February 12, 2021, 07:31:03 PM by Mpamaegbu
 #554

This is stake news, everybody are going p2p so far cryptocurrencies are not totally banned.
Wetin be stake news? Or you mean sey na old news (stale news)? Well, dem use the crypto search on accounts so if any account be get any shimkpa with crypto na gbenge be dat nor matta whether na P2P or not. Dis na why e nor get meaning to dey write anything for "reference" wen you dey send money to anyone. Just leave am blank.

Another thing — my people sey na bad thing dem dey expose to make things better. Na reason wey make me nor reduce that picture oh. I know leave am like that make e big to expose we government matta as dem nor wan reason the youth na.

Edited: I don see sey na stale you mean now. Your correction and my post jam de same time.

BTW, Charles & Oshosondy e bi like sey una forget sey na pidgin wey we supposed to dey yarn all through here. Oyibo language supposed dey far from us once we chook head enter this house. Dat na some of the talk wey dem oyibo people dey talk sey we nor supposed give us local board unto sey na their language we go still dey yarn here. Abeg, make all man turn to complete pidgin here. Na owa own language be dat, make we proud with am na.

.BEST..CHANGE.███████████████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
███████████████
..BUY/ SELL CRYPTO..
Igebotz
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 1372
Merit: 1643

The BSFL Sherrif 📛

View Profile WWW
February 12, 2021, 08:48:03 PM
 #555

@Charles and @Oshosondy wetin una dey yen 4 here na make all of us begin yen oyibo spoil dey project we dey fight 4? Una jus dey fall hands like dis make una edit dos oyibo abeg una kwn say thymos eyes dey here now make him no begin quote una talk as reference. I nodey lik half fight mak una nodey too expose our country kwanu we get telegram 4 dis kind yen.

██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
... LIVECASINO.io    Play Live Games with up to 20% cashback!...██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
CryptocurencyKing
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1288
Merit: 504

View Profile
February 12, 2021, 09:24:29 PM
 #556

The skurskur people don start oh. I hope sey the gbenge nor rub anyone here potorpotor sha. Na anything to take bring common man down owa banks dey rush do. Ask dem for loans na, e go take dem forever to process your application. Idiots without a leader. GTBank and Access don already begin dem own closer too.
You dey mind them,,, why them no go rush... As them hear crypto prohibited, i sure say there body go just sweet them. Them big belle men way don dey fear say there business don dey day less significant. Make people no for be there own bank. Na just to force person hand this country sabi.

People way gather reason this matter say, them go ban crypto from Nigeria wicked o, them no even make the matter any further involvement alone, them wan punish both from when the thing been dey legal to any future occurrence. Tell me say no be wickedness be that? Na better bad bella them carry face this matter so and i no sure say, any better result go come out from watin them go discuss with senate. Na just activity make the people no for vex too much them wan do so.
Traderbtcc
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 1190
Merit: 123

★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!

View Profile
February 13, 2021, 11:26:03 AM
 #557

The skurskur people don start oh. I hope sey the gbenge nor rub anyone here potorpotor sha. Na anything to take bring common man down oea banks dey rush do. Ask dem for loans na, e go take dem forever to process your application. Idiots without a leader.

This is stale news, everybody are going p2p so far cryptocurrencies are not totally banned.
Omo like dis now na p2p na sure pass now oh, to avoid anything way go make bank close account, na wetin I dey follow use now sef although e no fast like when you dey withdraw directly from binance that time but at least way still dey to buy or sell crypto , but I just dey wonder if that p2p get downside, like u fit send person money dem say dem no see am na, omo na big wahala be that, although I just hope notin like dat go happen sha.

Omo una see wetin government do people way wan go protest for lekki toll gate?

Charles-Tim
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 1526
Merit: 4811

View Profile
February 13, 2021, 12:59:26 PM
 #558

@Charles wetin una dey yen 4 here na make all of us begin yen oyibo spoil dey project we dey fight 4? Una jus dey fall hands like dis make una edit dos oyibo abeg una kwn say thymos eyes dey here now make him no begin quote una talk as reference. I nodey lik half fight mak una nodey too expose our country kwanu we get telegram 4 dis kind yen.
I no feel like you bro, Pigin hard me small, especially if I wan communicate officially. But, I go try sa, but no mean, e fit be either na English or na Pigin. So far the two dey reconganized for Naija na watin matter be that, although, you feel talk say people sabi Pigin pass, and e make sense the way una dey post for Pigin, I too go dey try but for here not to hard me, I feel just still post for English at times.

.
HUGE
▄██████████▄▄
▄█████████████████▄
▄█████████████████████▄
▄███████████████████████▄
▄█████████████████████████▄
███████▌██▌▐██▐██▐████▄███
████▐██▐████▌██▌██▌██▌██
█████▀███▀███▀▐██▐██▐█████

▀█████████████████████████▀

▀███████████████████████▀

▀█████████████████████▀

▀█████████████████▀

▀██████████▀▀
█▀▀▀▀

█▄▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
CASINSPORTSBOOK
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀▀█

▄▄▄▄█
Becky666
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 756
Merit: 231

View Profile WWW
February 13, 2021, 06:45:56 PM
 #559

The skurskur people don start oh. I hope sey the gbenge nor rub anyone here potorpotor sha. Na anything to take bring common man down oea banks dey rush do. Ask dem for loans na, e go take dem forever to process your application. Idiots without a leader.

This is stale news, everybody are going p2p so far cryptocurrencies are not totally banned.
Omo like dis now na p2p na sure pass now oh, to avoid anything way go make bank close account, na wetin I dey follow use now sef although e no fast like when you dey withdraw directly from binance that time but at least way still dey to buy or sell crypto , but I just dey wonder if that p2p get downside, like u fit send person money dem say dem no see am na, omo na big wahala be that, although I just hope notin like dat go happen sha.

Omo una see wetin government do people way wan go protest for lekki toll gate?
Una see our kontry, notin wey musa no go see ooo, dem fit collect ur money but neva will dey help send am 2 u (if u ask 4 de same money wen in need am). Make we just dey becus dem de govament will rig dis game back to normal, so, utill dat time com ak we dey enjoy p2p.

4 de matta of protest, dose wey dem catch 4 de area(ToyGate) de Lagos CP don sey mak dem release dem but dis one bad shiaaa. E b like sey if person be bandit em dey enjoy 4 our kontry pass sey u kool.

███████ ███████     R O L L B I T           The Social & Provably Fair Crypto Casino           [ PLAY NOW ]     ███████ ███████
/  SLOTS     /  GAME SHOW     /  LIVE CASINO     /  ROULETTE     /  BLACKJACK
|          Twitter          |        ♠   Instant Deposits & Withdrawals   -   Live Customer Support   -   Rakeback & Level Up Bonuses   ♠      |          Discord          |
Traderbtcc
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 1190
Merit: 123

★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!

View Profile
February 13, 2021, 10:19:56 PM
 #560

Una see our kontry, notin wey musa no go see ooo, dem fit collect ur money but neva will dey help send am 2 u (if u ask 4 de same money wen in need am). Make we just dey becus dem de govament will rig dis game back to normal, so, utill dat time com ak we dey enjoy p2p.

4 de matta of protest, dose wey dem catch 4 de area(ToyGate) de Lagos CP don sey mak dem release dem but dis one bad shiaaa. E b like sey if person be bandit em dey enjoy 4 our kontry pass sey u kool.
I pray the next government go beta pass dis current one oh, cu so far the only tins buhari Don do na to increase hardship for inside the country, him just collect power from  Goodluck Johnathan begin to revise naija go backward, with him favorite quote of fighting  corruption, LMAO, coupled with the protest way dey now, really show how incompetent buhari dey, I wonder the kind set of people way go vote am back into power.
Also the way I dey see naija now no be democratic country again oh, since our current leader don take us back to military regime way people no fit protest about smtin way dey unjust, how una see am? 🤔

Pages: « 1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 17 18 19 20 21 22 23 24 25 26 27 [28] 29 30 31 32 33 34 35 36 37 38 39 40 41 42 43 44 45 46 47 48 49 50 51 52 53 54 55 56 57 58 59 60 61 62 63 64 65 66 67 68 69 70 71 72 73 74 75 76 77 78 ... 283 »
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!