Mpamaegbu
Legendary
Offline
Activity: 2870
Merit: 1233
Once a man, twice a child!
|
|
May 10, 2021, 03:45:46 PM |
|
Jezz!!! Oh! This is terrible! Gosh! Nor be dis type of news persin wan to dey hear oh! Kai, so na like dis Becky take waka go? Na wa oh. Dis life sef, e nor get head at all. And that my guy bin sick one time, na d time wey im still dey Roobet with us but BM remove am as e nor dey active. Im come back and quick quick get another campaign sharperly and we jolly as dat wan happen. E neva reach 2months na wey all dis thing happen. Na wa oh. So, d bastard sickness return again to claim awa persin. Gosh! I nor just wan believe sey dis thing na true oh!
|
|
|
|
Josefjix
Sr. Member
Offline
Activity: 1344
Merit: 331
yes
|
|
May 10, 2021, 03:49:27 PM |
|
We just lost a soldier. Condolences to the family and the entire Nigerian Bitcointalk forum Community members. May he find rest where he is.
|
|
|
|
Gozie51
|
|
May 10, 2021, 04:00:22 PM |
|
I'm really in tears for this guy honestly. I remember when I been ask am why him dey skip post with roobet when hhampuz dey asterisk am one week off and the next on, the guy tell me say him dey struggle with health issues say I no go understand. I realize say him later no make am for roobet and is like I saw he wore another signature or so, I been think say him don dey ok. Chai chai chai.... I'm really in tears
Rest in peace BECKY666. You are a soldier.
|
|
|
|
Charles-Tim
Legendary
Offline
Activity: 1722
Merit: 5202
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
|
|
May 10, 2021, 05:06:47 PM Last edit: May 10, 2021, 06:34:28 PM by Charles-Tim |
|
I realize say him later no make am for roobet and is like I saw he wore another signature or so, I been think say him don dey ok.
Me self think him illness don go down little when Hhampuz accepted him for Rollbit, me fuck up as I no contact him at the time after he called me during WhatsApp conversation between him and I. As I hear say him do leave us, I no go lie I dey bad mood and feel like weeping. RIP BECKY666. it saddens.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Igebotz
Moderator
Legendary
Offline
Activity: 1554
Merit: 1821
Stake Sherrif 🌠
|
|
May 10, 2021, 05:28:57 PM |
|
Chai meh I dey para which kind news be this na I know say for long time him never dey active Omo death na beast. This is terrible I don't know how old he was, we never had personal contact I pray he rest in power in the bosom of the Lord. Death is not the end Becky666
|
|
|
|
..stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
[center][table][tr][td][url=https://stake.com/?c=Igebotz][font=Arial black][size=24pt][glow=#0f212e,2][color=transparent][size=8pt].[/size].[size=9pt][sup][size=16pt][color=#fff]Stake.com[/size][/sup][/size].[size=8pt].[/td] [td][/td][td][/td] [td][size=2pt][tt] [color=#2d4454]▄████████████████████████████████████▄ [glow=#fff,2]██ [color=#ccc]▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄[/color] [color=#ccc]▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄[/color] ██[/glow] [color=#ed5564]▄████▄[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#ccc]▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀[/color] [color=#0c79ed]██████████[/color] [color=#ccc]▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀[/color] ██[/glow] [color=#ed5564]██████[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██████████ ██ ██ ██████████[/color] ██[/glow] [color=#ed5564]▀██▀[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██ ██ ██████ ██ ██ ██[/color] ██[/glow] [color=#ccc]██[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██████ ██ █████ ███ ██████ ██[/color] ██[/glow][color=#ccc]██▄ ██[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]█████ ███ ████ ███
|
|
|
Mpamaegbu
Legendary
Offline
Activity: 2870
Merit: 1233
Once a man, twice a child!
|
|
May 10, 2021, 07:13:28 PM |
|
May be na me go even feel dis thing pass sef as my guy tick me with dat ogbonge trust sey I correct pass Mr Honesty. Na every time wey I check dat area I go dey see my guy. Chai! Death, why you cheat us like dis na...😭😭 Becky, make God give the family wey you leave behind iron heart to bear dis thing. RIP, bro. I go suggest sey make we wear this RIP for Becky for our avatar for people wey dem campaign allow.
|
|
|
|
Onuohakk
Member
Offline
Activity: 672
Merit: 29
|
|
May 10, 2021, 07:51:28 PM |
|
It's very pathetic say dis kind thing go happen to one of our own dis time around but anyhow em be, life goes on, and God knows the best. I pray d next news wey we go hear na success from all angles. My condolence goes to the family and well-wishers (sobs)
|
|
|
|
Smartvirus
Legendary
Offline
Activity: 1610
Merit: 1151
Playbet.io - Crypto Casino and Sportsbook
|
|
May 10, 2021, 08:21:18 PM |
|
RIP to one of our own Becky666: https://bitcointalk.org/index.php?action=profile;u=2526732Death na bastard, our brother wey been dey handle this account wey I write above don just go like dat. When I hear am I no believe, I try to reach am but e number no dey connect again, I check e WhatsApp and account for forum and dem no dey active again. RIP brother. Chaiii, watin be this na,,, watin be this! Death na bustard Big pant like this! E just weak me just now, for the struggle way we dey too, dey try escape government make we for dey solve matter with the small thing we dey gather from here. Nah, e no gel at all. Na very big lose to in immediate and acquired family way be en people and we for the forum. This one na person way identify wella and e dey represent. No be small short one don reach us so, chai! I fit re all when we been dey ask of the guy for telegram group chat, no of us know say, e get watin been dey worry am. Na big fvck up. My sincere condolence for the family way e live behind and to the Nigerian hangout, en kind we no go see again. RIP Becky666
|
|
|
|
Igebotz
Moderator
Legendary
Offline
Activity: 1554
Merit: 1821
Stake Sherrif 🌠
|
|
May 10, 2021, 08:26:57 PM Last edit: May 10, 2021, 08:45:53 PM by igehhh |
|
Little Contribution to The Deceased Family(Becky666)
Death is inevitable; as a community who care for ourselves as foe suggest say make we put head together contribute little support to the family of Becky666 since we no go fit meetup the funeral, at least make him family members know say Becky get better friends for the forum him been dey work. Our pipo talk say rain nodey fall ontop one roof, my wish nobe say we go contribute money for only funerals, No!!. Some of us fit get wedding, Birthday, child dedication wey as a community we go support too, like it or not we are family now..
My suggestions I know say we pass 10 wey dey active for here and wey dey campaigns too.. $20 $25 $30 These na the money I for like make each of us contribute so I go leave for the house to deliberate on it.
Brainboss endorsed the idea so make I see wetin una think.
|
|
|
|
..stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
[center][table][tr][td][url=https://stake.com/?c=Igebotz][font=Arial black][size=24pt][glow=#0f212e,2][color=transparent][size=8pt].[/size].[size=9pt][sup][size=16pt][color=#fff]Stake.com[/size][/sup][/size].[size=8pt].[/td] [td][/td][td][/td] [td][size=2pt][tt] [color=#2d4454]▄████████████████████████████████████▄ [glow=#fff,2]██ [color=#ccc]▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄[/color] [color=#ccc]▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄[/color] ██[/glow] [color=#ed5564]▄████▄[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#ccc]▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀[/color] [color=#0c79ed]██████████[/color] [color=#ccc]▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀[/color] ██[/glow] [color=#ed5564]██████[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██████████ ██ ██ ██████████[/color] ██[/glow] [color=#ed5564]▀██▀[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██ ██ ██████ ██ ██ ██[/color] ██[/glow] [color=#ccc]██[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██████ ██ █████ ███ ██████ ██[/color] ██[/glow][color=#ccc]██▄ ██[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]█████ ███ ████ ███
|
|
|
Lordhermes
|
|
May 10, 2021, 08:41:34 PM Last edit: May 10, 2021, 09:26:18 PM by Lordhermes |
|
What a bad news to hear, the inactiveness of becky been worry me, I immediately know say something dey wrong with am, I asked about am for telegram group but I no get positive response, cause nobody dey close to am. I remember when I pm am ask am about him health and why him never come forum for sometimes, and e take am two weeks to give me response, make I bring him reply come public. Brotherly, i was sick that made me inactive bro. It wasn't fine bro but fine now, thanks for all your concerns.
One love!.
E dey pain me, after the message, he was still struggling to post and complete him post count, I no know say him time don dey reach. RIP Becky666I have created a thread about his dismiss on reputation board, here https://bitcointalk.org/index.php?topic=5336580.new#new
|
|
|
|
nelson4lov
|
|
May 10, 2021, 08:50:11 PM |
|
Omo. I saw this news earlier today for our telegram channel but I say I go take time out to read through. Mehn, I just dey short of words like this. All through his time on the forum, me and Becky never get any problems. He been always dey supportive of our community and our goal of getting our very own local board. It's sad he had to go. Too bad. I wonder why the good guys keep going. He will be great missed - on and off the forum. Goodbye bro. ~Snipped
I know say we pass 10 wey dey active for here and wey dey campaigns too.. $20 $25 $30 These na the money I for like make each of us contribute so I go leave for the house to deliberate on it.
Brainboss endorsed the idea so make I see wetin una think.
I'm all in, I go dey follow up the thread to see when contribution go start
|
|
|
|
GeorgeJohn
|
|
May 10, 2021, 09:24:26 PM |
|
RIP to one of our own Becky666: https://bitcointalk.org/index.php?action=profile;u=2526732Death na bastard, our brother wey been dey handle this account wey I write above don just go like dat. When I hear am I no believe, I try to reach am but e number no dey connect again, I check e WhatsApp and account for forum and dem no dey active again. Good morning sir, I lost my elder brother day before yesterday <message removed> 😭 I don't know how to get your contact now so that we can talk well sir, this is my phone number <message removed>🙏
As the message come, I no believe then now I recieved another message na e I know say the mata don serious and no be joke again. I sabi Becky666 (as account) well well. I know when e start to dey hustle for the growth of the account. E dey pain me say e just go like dat. E family (children and wife) go don here about me and everybody here because e sabi talk good about the forum and how e don help am. Abeg if anybody fit reach e family for here make dem send mine and our condolences, our prayers and love dey for dem. I go still try reach e family and if we fit organized any small thing for the family e go make sense. Good day Bros, sad to bring to your notice the demise of my friend and former colleague whom I introduced here in this forum and he is your good friend here too. The owner of Becky666 https://bitcointalk.org/index.php?action=profile;u=2526732 died last week Tuesday at Wuse General Hospital Abuja. I just go through our chat come remember this message, RIP brother. Very sad news that one of reputable member of this community has gone, becky666, many your soul rest in peace (RIP), i support the motion of contribution so that we shall honour our brother, our friend for eternity. Rip bro.
|
|
|
|
CryptocurencyKing
|
|
May 11, 2021, 06:18:45 AM |
|
Death your full of surprises!
The news caught me inn a spotlight as I never hoped on such neither would I have liked to believe its true but sadly, this is no prank as Becky666 has left us. He was one of the best of persons in this group that even his inactiveness at a time was noticed by those of us who has known him for his contributions in the forum. Thats to say, he identified and was vividly recognised and appreciated by Nigerians in the forum.
Now, the cold hands of death has snatched him away from us living us in wonder ad the void he has left in us that seeks to hear his call once more. May the good lord grant the family you left behind the courage and strength to bear this lose and provide needed fiance to run the family.
RIP Becky666
|
| | . .Duelbits│SPORTS. | | | ▄▄▄███████▄▄▄ ▄▄█████████████████▄▄ ▄███████████████████████▄ ███████████████████████████ █████████████████████████████ ███████████████████████████████ ███████████████████████████████ ███████████████████████████████ █████████████████████████████ ███████████████████████████ ▀████████████████████████ ▀▀███████████████████ ██████████████████████████████ | | | | ██ ██ ██ ██
██ ██ ██ ██
██ ██ ██ | | | | ███▄██▄███▄█▄▄▄▄██▄▄▄██ ███▄██▀▄█▄▀███▄██████▄█ █▀███▀██▀████▀████▀▀▀██ ██▀ ▀██████████████████ ███▄███████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ▀█████████████████████▀ ▀▀███████████████▀▀ ▀▀▀▀█▀▀▀▀ | | OFFICIAL EUROPEAN BETTING PARTNER OF ASTON VILLA FC | | | | ██ ██ ██ ██
██ ██ ██ ██
██ ██ ██ | | | | 10% CASHBACK 100% MULTICHARGER | │ | | │ |
|
|
|
Zilon
|
|
May 11, 2021, 06:33:12 AM |
|
What a great loss, an icon with uniqueness is gone. This news came as a great shock. With a heavy heart I have to say goodnight to you with a wet eye trying hard not to believe the news.
Our creator knows best and I pray you find rest and peace with him who knows made you for his pleasure
RIP Becky666
|
|
|
|
Marykeller
|
|
May 11, 2021, 07:43:47 AM |
|
It's hard to say goodbye to someone we cherished and loved like a brother. It weakens my heart we have loss a brother, father, and uncle. We gonna miss his impact a lot in this forum. My God gives his family fortitude to bear the loss (amen). Wherever he's now he should continue to rest in peace #Becky66
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
Desmong
Member
Offline
Activity: 812
Merit: 13
Crypto bookmaker and casino
|
|
May 11, 2021, 07:55:35 AM |
|
Why is it that you have go, why is life so cruel? I which that you could stay with us forever. Gone yet but not forgotten brother, although we are apart, your memories lives in us.
On the sand of time, you have left your footprints with glory, everyone will know your name and shall recall your story...Rest In Peace brother Becky666
|
|
|
|
Charles-Tim
Legendary
Offline
Activity: 1722
Merit: 5202
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
|
|
May 11, 2021, 08:55:37 AM |
|
Little Contribution to The Deceased Family(Becky666)
Death is inevitable; as a community who care for ourselves as foe suggest say make we put head together contribute little support to the family of Becky666 since we no go fit meetup the funeral, at least make him family members know say Becky get better friends for the forum him been dey work. Our pipo talk say rain nodey fall ontop one roof, my wish nobe say we go contribute money for only funerals, No!!. Some of us fit get wedding, Birthday, child dedication wey as a community we go support too, like it or not we are family now..
My suggestions I know say we pass 10 wey dey active for here and wey dey campaigns too.. $20 $25 $30 These na the money I for like make each of us contribute so I go leave for the house to deliberate on it.
Brainboss endorsed the idea so make I see wetin una think.
E make sense, I am in. But we need to be organized about this. When the payment go start? When the payment go end? Also, maybe there should be lists of those that paid, and amount paid by each person (though, amount paid not necessary to me) $20 and up should be the amount to be paid, but anyone that is not able to pay upto $20 can pay less than $20 (any amount should be welcomed, but the recommended payment should be $20 and up). Is the payment going to be in Naira? This is local thread, I am suggesting it to be paid in Naira for ease. Or, what do other people think about this.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Josefjix
Sr. Member
Offline
Activity: 1344
Merit: 331
yes
|
|
May 11, 2021, 08:56:17 AM |
|
If anybody done try reach out to the deceased family make una give us updates about the burial and how we'd support with our different resources and manpower. It is very saddened to be honest. RIP, Becky66
|
|
|
|
Igebotz
Moderator
Legendary
Offline
Activity: 1554
Merit: 1821
Stake Sherrif 🌠
|
|
May 11, 2021, 11:30:23 AM |
|
Official Payment address TZCtxP6nW79EHawdmnRXzxRoVMedRptBqG (TRC20) Min $10 No Max. Abeg make we try comply with the payment abeg..nothing is too small. We can do this. Note: I currently have $200 in this account for record sake. Is the payment going to be in Naira? This is local thread, I am suggesting it to be paid in Naira for ease. Or, what do other people think about this.
E go dey easier for USDT make some of us no come dey reason the amount in naira
|
|
|
|
..stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
[center][table][tr][td][url=https://stake.com/?c=Igebotz][font=Arial black][size=24pt][glow=#0f212e,2][color=transparent][size=8pt].[/size].[size=9pt][sup][size=16pt][color=#fff]Stake.com[/size][/sup][/size].[size=8pt].[/td] [td][/td][td][/td] [td][size=2pt][tt] [color=#2d4454]▄████████████████████████████████████▄ [glow=#fff,2]██ [color=#ccc]▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄[/color] [color=#ccc]▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄[/color] ██[/glow] [color=#ed5564]▄████▄[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#ccc]▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀[/color] [color=#0c79ed]██████████[/color] [color=#ccc]▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀[/color] ██[/glow] [color=#ed5564]██████[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██████████ ██ ██ ██████████[/color] ██[/glow] [color=#ed5564]▀██▀[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██ ██ ██████ ██ ██ ██[/color] ██[/glow] [color=#ccc]██[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██████ ██ █████ ███ ██████ ██[/color] ██[/glow][color=#ccc]██▄ ██[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]█████ ███ ████ ███
|
|
|
BevNation
Member
Offline
Activity: 70
Merit: 19
|
|
May 11, 2021, 01:38:13 PM |
|
I no bin reli sabi dis person bt, d few times way I jam en username 4 forum, e bin do me like say na babe e be bt, e shock me now say na man e be. Las las, e con be say, e don carry waka live us go join en maker.
Chaiii, death na waa o, na sone just make life be like nothing, just like that e just collect family man commot with en family without any permission. Na God go see en family thru for this kind thing wah happen to dem so.
May his soul RIP @Becky666
|
|
|
|
|