#meritislife
i knw say most of us nodey get notification wen person merit us or quote our post for de forum an nobe evrtim person need log in forum before we go see who merit or reply to wetin we been write, with dis simple method wey dis oyibo don bring i beliv say e go help us too.
i go show una how una fit use smartband take dey get notification anytime somtin pop up for de forum so just follow de steps.
Oya!
- 1. You go need buy smart and correct smartband
- 2. You go activate the notification Bot
- 3. Set up the smartband to dey get the correct notifications from the phone
1. You go need buy a simple and correct smartband. you go need buy smartbandnow for we wey no get any better smartband we go need am before you fit dey enjoy dis alat from forum even wen u no dey online the alat go dey show for your smartband in case person merit or quote you. for de sake of dis toturial i go use
Xiaomi MI band 4
Here na the Smartband spec
https://www.mi.com/global/mi-smart-band-4/specsWeight | 22.1g |
Water Resistance Rating | 5 ATM |
Display Type | AMOLED |
Screen Size | 0.95" |
Resolution | 120 x 240 RGB |
Colour Depth | 24bit |
Screen Brightness | Up to 400 nits (max brightness), brightness adjustable |
Touchscreen type | On-cell capacitive touchscreen |
Screen protection | 2.5D tempered glass with anti-fingerprint coating |
Button | Single touch button (wake up, go back) |
Wrist strap type | Removable wrist strap (Mi Smart Band 4 is compatible with Mi Band 3 straps) |
Wristband width | 18mm |
Wrist strap material | Thermoplastic polyurethane |
Adjustable wrist strap length | 155-216mm |
RAM | 512KB |
ROM | 16MB |
Sensors | 3-axis accelerometer + 3-axis gyroscope; PPG heart rate sensor; Capacitive proximity sensor |
Wireless connectivity | BT5.0 BLE |
Battery | LiPo, 135mAh |
Charging Type | 2Pin Pogo Pin |
Charging time | ≤ 2 hours |
Standby time | Up to 20 days |
Motor Type | Rotor |
Body material | Polycarbonate |
App | Mi Fit |
System requirements | Android 4.4, iOS 9.0 or above |
Features | Sport Functions: 6 workout modes: Treadmill, exercise, outdoor running,cycling, walking, pool swimming; Count steps, distance, and calories burned |
Health monitoring | Workout completion notifications, goal setting, sleep monitoring, heart rate monitoring, all-day heart rate checking, resting heart rate, heart rate chart, idle alerts |
Other features | Alarm, proximity sensor, pre-set watch face, customizable watch face, lock screen, timer, stopwatch, phone alarm and notifications, incoming calls, message notifications, calendar notifications, app notifications, weather forecast, Find my phone, phone unlock, event notification, Night mode, Do not disturb mode (works even without phone), music controls on band, Bluetooth broadcasting, battery level display, different ways to wear, OTA updates |
If you mange get dis kind of Smartband roughly around N6000- N11000 but this particular one na N11,000 you fit buy am e make sense.
You fit buy am sharply on
JumiaIf you don get the smartband the next thing we go run na to pair the device with out phone so we fit activate the alat.
To activate the app you go need link am to any of your social media like Facebook or Google or you fit still run am with your email address, if you dey fear to use your legit email you fit still run virtual email take run am from @protonmail .
Oya make we activate the notifications with wetin you dey see so.
After u don pair am with your phone you go follow the image you dey see so to activate the notification via your telegram since the matter we go run am from telegram so na only that option you go turn On.
2. You go activate the notification Bot. If you don activate any of these two option before better if you never do then you need activate one.
3. Set up the smartband to dey get the correct notifications from the phoneFor those of us wet dey plenty groups for telegram wet no want dey receive unnecessary notification from telegarm you go need set up your telegram to receive notifications from only this forum not.
Go to
Settings=>Notifications =>Telegram
Toggle Allow Notifications: ON
Here you go just select how you want make your notification dey show for your mobile phone, eget different styles.

Now yougo Click to de last row
Telegram Notification Settings
After you click e go direct you go the Telegram Notification Menu.
Now na that first one dey important as dem classified de Bot as chat.
Then you go now disabled all the notifications wet dey before except the Bot's own
Here all
You go disabled other groups and channels
If you no want to dey receive notifications when you dey sleep you go need activate Do Not Disturb function in iOS

You fit still read about this function
here.
You go use the option now take set the time you dey sleep around that kind 23:00-7.00 make e no worry you when u dey sleep.
Na people wet don activate their own be this:
Hairy Wrist Gallery
| Fillippone | VB1001 | TheBeardedBaby | Rosilito |
|
Bot specific instructions for the main Bots:
1.

Giammangiato Bot Specific Instructions
Main Bot thread:
[TelegramBot] Merit watcher and Mention Notification BotHow you go take activate the Bot:
/start

- Subscribe to the merit Bot with your UID
/uid $$yourBitcoinTalkID$$

- Subscribe to the mention Bot with your NICKNAME
/nick $$yourBitcoinTalkNICKNAME

The Bot dey function 24hrs anytime person mentioned for your post or den quite you abi na merits you receive the Bit go dey notify you for telegram
Now you go set the Bot to dey receive only important updates from the forum
2.

TryNinja Bot Specific Instructions
Main Bot thread:
[TELEGRAM] Yet Another BitcoinTalk Notification BOT (merits, mentions, topics,+)To join the Bot dey easy like ABCD you go just dey follow the simple procedures

Make I direct you step by step.
/start

Select the language you go like use

Type your (guyname)nickname and confirm it.

You go type your UID and confirm it.
Now you go select which alat you want dey get from forums dem get option mentions and merits
- Now you go accept the request for mention notification:

- Now you go accept the request for merits notification:

- All done! You fit still call again the menu with the command
[/list]
/menu

Original author: fillippone
Original thread:
#meritislife: how to be notified on a smartband of merits and mentions