Rivaldine
Jr. Member
Offline
Activity: 31
Merit: 1
|
|
June 18, 2023, 04:25:58 PM Last edit: June 18, 2023, 06:49:44 PM by Rivaldine |
|
Username: Rivaldine Country: Nigeria Skills: Freelancer, Content creator, Beta tester, Shiller/Raider, Moderator, Community Manager.
I'm fresh on the block in this forum, I appreciate everyone here, I only need the information I'm suppose to have as a noob and I will follow accordingly.
|
|
|
|
Mophymac
Newbie
Offline
Activity: 20
Merit: 1
|
|
June 20, 2023, 09:58:16 PM |
|
Username:Mophymac Gender:Male State& Local Govt Of Origin: Rivers State PH Skills:Footballer.
Am happy to locate a place like this in the forum I believe I am in the right path because charity begins at home, I greet all my people here una good day.
|
|
|
|
Black susano
Member
Offline
Activity: 93
Merit: 13
|
|
June 20, 2023, 11:42:37 PM |
|
Username: Black Susano Gender: Male State/County: Nigeria/Niger states Skills: Nigeria Navy Band,
look forward to spraying about Bitcoin talk to Nigerians and the shipman, and seaman I dey very happy say I don learn a lot for this better forum and don get three people wey be navy officers wey I dey teach them about trading
|
|
|
|
sokani
|
|
June 21, 2023, 09:10:00 AM |
|
Username:Mophymac Gender:Male State& Local Govt Of Origin: Rivers State PH Skills:Footballer
Username: Black Susano Gender: Male State/County: Nigeria/Niger states Skills: Nigeria Navy Band
Una welcome to the club. This na our local joint for the forum where we dey torchlight many mata as regards to cryptocurrency or other important mata for we country. Very importantly, I go like make una go read the forum rules and guidelines so that e go guide una make una no go enter any kind of trouble for here. Also, we get our rule for we local board make una read am too. If una get an question or challenge make una feel free to drop am and we go do our best to answer am. Welcome to the family 👊
|
|
|
|
rachael9385
|
|
June 23, 2023, 09:58:35 AM Last edit: June 23, 2023, 10:09:51 AM by rachael9385 |
|
*Username: rachael9385 *Gender: female *State of origin: Rivers State (P.H.C) *Skills: fashion designing
I greet everybody for this forum, since I joined this forum I have learnt enough things about crypto currency and I promise to speed the knowledge of Bitcoin to my society
|
|
██ ██ ██████ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ██████ ██ ██ | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ | ██████████████ THE #1 SOLANA CASINO
██████████████ | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | [ [ | 5,000+ GAMES INSTANT WITHDRAWALS | ][ ][ | HUGE REWARDS VIP PROGRAM | ] ] | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ | ████████████████████████████████████████████████ PLAY NOW ████████████████████████████████████████████████ | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ |
|
|
|
lagosnoir
Jr. Member
Offline
Activity: 37
Merit: 1
|
|
June 23, 2023, 10:27:20 AM |
|
Username: lagosnoir Gender: Male State/Country: Nigeria/Lagos states Skills: Making beats, writer, art dealer
Anytime person wake up na morning. I can't believe I didn't know about this forum until a few weeks ago, considering my crypto (amateur) experience. Anyway na way, if you want to chill out, consider checking out my channel @lagosnoir on Youtube .
|
|
|
|
Good_Doctor
Jr. Member
Offline
Activity: 83
Merit: 2
|
|
June 29, 2023, 03:32:37 PM Last edit: June 29, 2023, 04:03:56 PM by Good_Doctor |
|
Una good evening ohh. My name na Good_Doctor I'm from Edo State, Nigeria I be person wey like investment and I get teaching skills like sharp ones ... I also be lover of crypto and Omo I knew Bitcoin when it was around 15k na that time I start to dey patronize am ... currently I be investment for one system like that and e dey go well I wan appreciate all of una here and I wan plead make una show us more love as Nigerians oh , "wa lahor wo wo"
Actually this group come make me active more for Bitcoin and open my eyes to deep things about Bitcoin and crypto knowledge
Una well done ohh
|
|
|
|
Obari
|
|
June 29, 2023, 06:12:55 PM Last edit: July 07, 2023, 09:43:36 PM by Obari |
|
*Username: rachael9385 *Gender: female *State of origin: Rivers State (P.H.C) *Skills: fashion designing
I greet everybody for this forum, since I joined this forum I have learnt enough things about crypto currency and I promise to speed the knowledge of Bitcoin to my society
Before anybody go welcome you, I say make I personally welcome you and I also like the fact say we dey get many females coming into the forum and your name attract me immediately I see am an I hope you keep the fire burning because I dey observe your merits and you're actually moving on a very good speed. Na for the forum you go understand say learning never ends because for here, you suppose unlearn, learn and relearn because for here you go also understand say everybody get absolutely different opinions and points of view and make you also dey open to criticism because na one thing wey go actually keep you going as well as make you learn from whatever criticism you go get. Goodluck on your ride. e no go bad if you slide in my pm as I dey active to follow fine babe talk😁Actually this group come make me active more for Bitcoin and open my eyes to deep things about Bitcoin and crypto knowledge
Welcome onboard mate and I think say you say you sabi bitcoin and don dey patronize am since it was 15k which by now anybody wey don sabi this stuff since then, don suppose dey more engaged than this na 🙄. Well welcome and make you take things easy and no pressure yourself.
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
Zanab247
Full Member
Offline
Activity: 1358
Merit: 203
Catalog Websites
|
|
June 30, 2023, 12:54:24 PM |
|
U are all welcome on board my lovely people, don't forget to concentrate on d rules that governed dis platform so that u will not think people hat u here, becos we don't joke with disobedient users. Free free to ask any questions related to dis forum so that u will not fall victims against d law that will make u not to have access to your account or dis forum.It is the wish of everyone here to see u people growing in every area .
|
|
|
|
Merit.s
|
|
June 30, 2023, 06:28:12 PM |
|
Username: lagosnoir Gender: Male State/Country: Nigeria/Lagos states Skills: Making beats, writer, art dealer
Anytime person wake up na morning. I can't believe I didn't know about this forum until a few weeks ago, considering my crypto (amateur) experience. Anyway na way, if you want to chill out, consider checking out my channel @lagosnoir on Youtube .
Una good evening ohh. My name na Good_Doctor I'm from Edo State, Nigeria I be person wey like investment and I get teaching skills like sharp ones ... I also be lover of crypto and Omo I knew Bitcoin when it was around 15k na that time I start to dey patronize am ... currently I be investment for one system like that and e dey go well I wan appreciate all of una here and I wan plead make una show us more love as Nigerians oh , "wa lahor wo wo"
Actually this group come make me active more for Bitcoin and open my eyes to deep things about Bitcoin and crypto knowledge
Una well done ohh
Welcome to our local board and we use two hand embrace Una. Make una take time go round the forum because different boards dey here,this go enable you find the right board wey you fit blend with tori we den dey yarn for there so that you self go follow contribute. Also dey aware say forum get rules and regulation,make sure say you read them and keep to am avoid yawa. Man Una take Una time dey learn instead of to dey rush dey post but if you see topic wey you understand,you too fit chuk mouth put. *Username: rachael9385 *Gender: female *State of origin: Rivers State (P.H.C) *Skills: fashion designing
I greet everybody for this forum, since I joined this forum I have learnt enough things about crypto currency and I promise to speed the knowledge of Bitcoin to my society
E surprise me say you don dey the forum for a while before you locate us for here. No mind me just kidding,it is nice to see that you could trace your own family them for here and we appreciate am. I see say you don understand how things dey work for here,I wish you the best on your journey .
|
|
|
|
Baki202
|
|
July 01, 2023, 03:22:45 PM |
|
Username: Baki202 Gender: Male State/County: Nigeria/JOS Skills: ARTIST
For some time now i done they observe waiting they sup for this forum, i wanted to be familiar with the way things are done before opening my own account, and know i know and am ready to get more knowledge, and with you guys support am sure i will go far. am really pleased to be here.
|
|
|
|
Sinzu_
Newbie
Offline
Activity: 18
Merit: 1
|
|
July 01, 2023, 08:09:03 PM |
|
Username: Sinzu Gender: Male Country: Nigeria Skills: Graphic Design and Video Editing
I hear about this forum early this year through my guy. I still dae try understand am sha ...hopefully e go settle body soon
|
|
|
|
Mate2237
|
|
July 01, 2023, 09:03:20 PM |
|
Username: Baki202 Gender: Male State/County: Nigeria/JOS Skills: ARTIST
For some time now i done they observe waiting they sup for this forum, i wanted to be familiar with the way things are done before opening my own account, and know i know and am ready to get more knowledge, and with you guys support am sure i will go far. am really pleased to be here.
Username: Sinzu Gender: Male Country: Nigeria Skills: Graphic Design and Video Editing
I hear about this forum early this year through my guy. I still dae try understand am sha ...hopefully e go settle body soon
Both of you are welcome. No knowledge is wasted. As you tok am make you calm down and study di forum very well. Make una also represent us in other boards like our brothers and sisters dey do in the forum. Just feel free to belong here. Ask questions if u Kno no. Make una do small research about weti una go do here https://bitcointalk.org/index.php?topic=703657.0. this won na di general rule wey dey guide everyone in the forum and this won na our local board rules wey dey guide us for our corner like this. https://bitcointalk.org/index.php?topic=5430885.0 check the both so that u go dey do well well in the forum.
|
██████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ ██████████████████████ | ██████████████████████████████████████████ LuckyDiamond.io
██████████████████████████████████████████ | █▀ |
| █████▄▄███████▄▄ ███▄█████████████▄ ██████████▀████████ ███████▀█▄░▄█▀███████████ █████████▄█▄███████████▐▌ ███████████████████████▐▌ ███▀▀▀▀██▀▀▀▀██▀▀▀▀██▄▄▐▌ ███░▀█░██░▀█░██░▀█░██████ ███░█░░██░█░░██░█░░██▀▀ ███░░░░██░░░░██░░░░██ █████████████████████ ███████████████████ ██▀███████████████▀ | ▄█ | | | 50% DEPOSIT BONUS | | | 15% RAKEBACK BONUS | | | VIP CLUB | | | PLAY NOW |
|
|
|
adultcrypto
|
|
July 01, 2023, 09:04:29 PM |
|
Username: Adultcrypto Gender: Male State and Place of Origin: Rivers State, Port Harcourt Skill: writer.
My people my people, I happy say I later find my password o. I been open my account since but because of say I pack comot go another place I come loss am. Abeg make una bring the 9ja vibes make we dey cruise dey go.... fuel price no go kill us abeg!
|
| | . Duelbits | │ | | │ | DUELBITS FANTASY SPORTS | ████▄▄▄█████▄▄▄ ░▄████████████████▄ ▐██████████████████▄ ████████████████████ ████████████████████▌ █████████████████████ ████████████████▀▀▀ ███████████████▌ ███████████████▌ ████████████████ ████████████████ ████████████████ ████▀▀███████▀▀ | . ▬▬ VS ▬▬ | ████▄▄▄█████▄▄▄ ░▄████████████████▄ ▐██████████████████▄ ████████████████████ ████████████████████▌ █████████████████████ ███████████████████ ███████████████▌ ███████████████▌ ████████████████ ████████████████ ████████████████ ████▀▀███████▀▀ | /// PLAY FOR FREE /// WIN FOR REAL | │ | █████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ █████ | ██████████████████████████████████████████████████████ . PLAY NOW . ██████████████████████████████████████████████████████ | █████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ █████ | |
|
|
|
EluguHcman
|
|
July 03, 2023, 02:06:08 PM Last edit: July 03, 2023, 02:32:40 PM by EluguHcman |
|
Username: EluguHcman Nationality: Nigeria State of origin: Rivers State L.G.A: Ogba/Egbema/Ndoni Place of residence: Port Harcourt. Skill (s): Typing/Writing and Marketing
I greet una my pipo. This place goes well to be Andi feel who no dey here dey miss places of cruise and information ministration. I go really want una to show me road and na who know road dey lead person and secondly na person introduce me here but nevertheless I dey una back to utilize every information una go drop here because I know say we 9ja pipo wey dey here be like one family.
|
|
██ ██ ██████ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ██████ ██ ██ | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ | ██████████████ THE #1 SOLANA CASINO
██████████████ | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | [ [ | 5,000+ GAMES INSTANT WITHDRAWALS | ][ ][ | HUGE REWARDS VIP PROGRAM | ] ] | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ | ████████████████████████████████████████████████ PLAY NOW ████████████████████████████████████████████████ | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ |
|
|
|
rachael9385
|
|
July 07, 2023, 09:32:24 PM |
|
*Username: rachael9385 *Gender: female *State of origin: Rivers State (P.H.C) *Skills: fashion designing
I greet everybody for this forum, since I joined this forum I have learnt enough things about crypto currency and I promise to speed the knowledge of Bitcoin to my society
E surprise me say you don dey the forum for a while before you locate us for here. No mind me just kidding,it is nice to see that you could trace your own family them for here and we appreciate am. I see say you don understand how things dey work for here,I wish you the best on your journey . abeg make una no vex, the thing be say I no dey like to post for local board and I no get reason for that, and nah very big mistake I dey make because plenty of my family way dey this forum no recognize me, nevertheless now I go dey with my family members on top this forum. Cheers 9ja's ✌🏻
|
|
██ ██ ██████ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ██████ ██ ██ | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ | ██████████████ THE #1 SOLANA CASINO
██████████████ | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | [ [ | 5,000+ GAMES INSTANT WITHDRAWALS | ][ ][ | HUGE REWARDS VIP PROGRAM | ] ] | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ | ████████████████████████████████████████████████ PLAY NOW ████████████████████████████████████████████████ | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ |
|
|
|
rachael9385
|
|
July 07, 2023, 09:40:45 PM |
|
*Username: rachael9385 *Gender: female *State of origin: Rivers State (P.H.C) *Skills: fashion designing
I greet everybody for this forum, since I joined this forum I have learnt enough things about crypto currency and I promise to speed the knowledge of Bitcoin to my society
Before anybody go welcome you, I say make I personally welcome you and I also like the fact day we dey get many females coming into the forum and your name attract me immediately I see am an I hope you keep the fire burning because I dey observe your merits and you're actually moving on a very good speed. Na for the forum you go understand say learning never ends because for here, you suppose unlearn, learn and relearn because for here you go also understand say everybody get absolutely different opinions and points of view and make you also dey open to criticism because na one thing wey go actually keep you going as well as make you learn from whatever criticism you go get. Goodluck on your ride. e no go bad if you slide in my pm as I dey active to follow fine babe talk😁 , funny mate, thanks you as you welcome me personally, feel free to PM me mate, and before I forget thank you for the inspiration you give me about the forum.
|
|
██ ██ ██████ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ██████ ██ ██ | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ | ██████████████ THE #1 SOLANA CASINO
██████████████ | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | [ [ | 5,000+ GAMES INSTANT WITHDRAWALS | ][ ][ | HUGE REWARDS VIP PROGRAM | ] ] | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ | ████████████████████████████████████████████████ PLAY NOW ████████████████████████████████████████████████ | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ |
|
|
|
Out of mind
Sr. Member
Offline
Activity: 616
Merit: 300
I like to treat everyone as a friend 🔹
|
|
July 08, 2023, 05:33:45 PM |
|
• Username: Out of mind • Gender: Male • State/County: Ekenhuan Road, Benin city • Skills: Student & Small job
Greetings and love to all from my side. I'm mainly a student and do small jobs to support family members. I came to my country board only to spend time with my country brothers. Also I get very little time to spend time on this forum due to my busy work so I don't have much free time. I want to spend here with everyone happily. Cheers 🥂
|
|
|
|
R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | | | 4,000+ GAMES███████████████████ ██████████▀▄▀▀▀████ ████████▀▄▀██░░░███ ██████▀▄███▄▀█▄▄▄██ ███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███ ██░░░░░░░░█░░░░░░██ ██▄░░░░░░░█░░░░░▄██ ███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ | █████████ ▀████████ ░░▀██████ ░░░░▀████ ░░░░░░███ ▄░░░░░███ ▀█▄▄▄████ ░░▀▀█████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀ | █████████ ░░░▀▀████ ██▄▄▀░███ █░░█▄░░██ ░████▀▀██ █░░█▀░░██ ██▀▀▄░███ ░░░▄▄████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀ |
| | | | | | | | | ▄▄████▄▄ ▀█▀▄▀▀▄▀█▀ ▄▄░░▄█░██░█▄░░▄▄ ▄▄█░▄▀█░▀█▄▄█▀░█▀▄░█▄▄ ▀▄█░███▄█▄▄█▄███░█▄▀ ▀▀█░░░▄▄▄▄░░░█▀▀ █░░██████░░█ █░░░░▀▀░░░░█ █▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄█ ▄░█████▀▀█████░▄ ▄███████░██░███████▄ ▀▀██████▄▄██████▀▀ ▀▀████████▀▀ | . ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀ ███▀▄▀█████████████████▀▄▀ █████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀ ███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄ █████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀ ████████████░███████▀▄▀ ████████████░██▀▄▄▄▄▀ ████████████░▀▄▀ ████████████▄▀ ███████████▀ | ▄▄███████▄▄ ▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄ ▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄ ▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄ ▄██▀▄███░░░▀████░███▄▀██▄ ███░████░░░░░▀██░████░███ ███░████░█▄░░░░▀░████░███ ███░████░███▄░░░░████░███ ▀██▄▀███░█████▄░░███▀▄██▀ ▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀ ▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀ ▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀ ▀▀███████▀▀ | | OFFICIAL PARTNERSHIP SOUTHAMPTON FC FAZE CLAN SSC NAPOLI |
|
|
|
SmartGold01
|
|
July 08, 2023, 05:53:46 PM |
|
• Username: Out of mind • Gender: Male • State/County: Ekenhuan Road, Benin city • Skills: Student & Small job
Greetings and love to all from my side. I'm mainly a student and do small jobs to support family members. I came to my country board only to spend time with my country brothers. Also I get very little time to spend time on this forum due to my busy work so I don't have much free time. I want to spend here with everyone happily. Cheers 🥂
Welcome our broda this place open for you and anytime wey you come here you go still meet us for this board, we know say this forum no easy but wetin we need na dedication and devotion to read across and understand things from different angles. Anybody wey dey come on board supposed get patient to endure things and things because e no really smooth because we need to bring our minds to dey read every every so that we go dey in line with the system. We get plenty student for here and we also get lots of graduates here and we also get people wey be grandma and grandpa so if you dey cap to people include small respect because we no know who be whom for here. So e go better wey run here with all respect and regardless to anything at all we know our stance and who we be.
|
| Duelbits | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | TRY OUR UNIQUE GAMES! ◥ DICE ◥ MINES ◥ PLINKO ◥ DUEL POKER ◥ DICE DUELS | | | | █▀▀ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █▄▄ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | | ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ KENONEW ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ | ▀▀█ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ ▄▄█ | | 10,000x MULTIPLIER | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ |
[/tabl
|
|
|
CryptopreneurBrainboss (OP)
Legendary
Offline
Activity: 2422
Merit: 4282
eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.
|
|
July 12, 2023, 11:34:10 PM |
|
I wan use this opportunity welcome all the new members wey join use in the last 3-6 months. Una welcome, I never fit get chance to welcome una officially so I wan use this opportunity to tell una say we dey here for you. If you get any challenge no waste time ask us instead of to carry the matter go main board. For here we go fit help you and cover your shame make e no go dey belike na you no sabi anything for the forum. Make una read the rules of the forum and try dey dey on topic when you wan yarn for here. So far na newbie's dey make this board dey look spammy with una too much off topic discussion. Make we dey try make sense with our contents dem.
Avoid to dey slide into people DM anyhow make you no go enter person blacklist. If person make you angry for here either him curse you or no respond politely. No carry offends just know say we get people from different backgrounds and na so there common sense go different. Make we dey be each others keeper. No go dey open your brother yansh outside, if you see where him make mistakes correct am like your siblings and na so we go take help each other grow.
|
|
|
|
|