Mpamaegbu (OP)
Legendary
Offline
Activity: 2870
Merit: 1233
Once a man, twice a child!
|
|
July 10, 2020, 04:50:19 AM |
|
I have been meaning to do this for a while now but each time I get distracted and laggard. I want us to have an avenue of sharing some of our indigenous proverbs while still learning the crypto stuff.
— E don tey wey I be dey plan to do this thing here but each time too much distractions dey carry my mind comot from am. I go like make our area people share some of our local proverbs here with their explanations. I go put the proverbs in bold.
Share a proverb, and then put up its meaning. It will be best if the proverb is written in pidgin English.
Make I kick start am with some Warri flavour. Area!
Nor be today wey yansh don dey back. Meaning: We are used to such a situation.
Dem nor dey tell blind man sey salt nor dey soup, you fit tell am sey oil nor dey. Meaning: Obvious things don't need explanations.
|
|
|
|
Gozie51
|
|
July 10, 2020, 08:17:23 AM |
|
This is going to remind us of our proverbs across Africa both good ones and bad too.
Proverbs are good, they help convey message succinctly.
I remember Chinue Achebe in his Award winning novel: Things Fall Apart, he said proverbs are like "Oil in which the Ibos eat yam with". Meaning: That Ibos and indeed African societies can't do without proverbs, they bring glamour and spice up discussions.
|
|
|
|
Mpamaegbu (OP)
Legendary
Offline
Activity: 2870
Merit: 1233
Once a man, twice a child!
|
|
July 11, 2020, 07:50:08 AM |
|
Goat wey get mind follow lion go catch fish, make e know sey weda dem catch fish or not, lion food don set. Meaning: Always keep away from someone who is treacherous and has an advantage over you for you can never please such a person, no matter how hard you try.
Cockroach wey think sey im smart go enter where fowl dey do general meeting don sign im obituary. Meaning: Never play into the hands of your enemy.
|
|
|
|
Mpamaegbu (OP)
Legendary
Offline
Activity: 2870
Merit: 1233
Once a man, twice a child!
|
|
July 14, 2020, 02:41:02 AM |
|
Say lion dey sick, nor mean say him with cat na mate. Meaning: The lion in its vulnerability is still a stronger animal than the cat.
|
|
|
|
Josefjix
Sr. Member
Offline
Activity: 1344
Merit: 331
yes
|
|
July 14, 2020, 07:43:11 AM |
|
Lizard wey fall from High Iroko tree land for ground, if nobody salute am him go congratulate himself.
Even nobody blows your trumpet, make it aloud yourself.
Your cruse dey always gimme joy, @Mpamaegbu, na man you be.
|
|
|
|
Alobo Realer
Member
Offline
Activity: 127
Merit: 12
|
|
July 14, 2020, 10:39:59 AM |
|
Because say lizard the always nod Im head no mean say things de alright
Meaning: You can't judge someone by his/her appearance, everyone's got a disturbance in their mind.
|
|
|
|
Mpamaegbu (OP)
Legendary
Offline
Activity: 2870
Merit: 1233
Once a man, twice a child!
|
|
July 14, 2020, 04:22:56 PM |
|
Lizard wey fall from High Iroko tree land for ground, if nobody salute am him go congratulate himself.
Even nobody blows your trumpet, make it aloud yourself.
Your cruse dey always gimme joy, @Mpamaegbu, na man you be.
Una cruise too follow dey give me correct joy. One love my people. Na true with that your Alangba proverb. But the problem sometimes go be sey those wey nor understand fit come begin talk sey we dey boast like that. Because say lizard the always nod Im head no mean say things de alright
Meaning: You can't judge someone by his/her appearance, everyone's got a disturbance in their mind.
Chai! This one na very good lesson wey e suppose teach us. I gbadu am because na so me I dey always take look at life o. Nothing complete for everybody side. That man wey you dey envy also get im own wahala.
|
|
|
|
smilex12
Newbie
Offline
Activity: 12
Merit: 3
|
|
July 15, 2020, 09:28:52 AM |
|
It was hilarious reading through all the pidgin proverbs. LOL Here is mine
Cow wey dey in a hurry to go America go come back as corn beef Meaning:Just be patient. Let the game come to you. Don’t rush
Akara and moin moin get the same parent na wetin dey pass tru make dem diffrent Meaning:How you start doesn’t matter, what matters is how you finish
NO matter how dark room wan be, man go still locate woman breast. Meaning: There is always a way when something matters much
If life dey show you pepper my guy make pepper soup Meaning: Make something good out of a bad experience
I hope these doesnt only make you laugh but gives some words of wisdom.
|
|
|
|
Mpamaegbu (OP)
Legendary
Offline
Activity: 2870
Merit: 1233
Once a man, twice a child!
|
|
July 16, 2020, 07:24:04 AM |
|
It was hilarious reading through all the pidgin proverbs. LOL Here is mine
<snip>
You be bad guy! Kai, your proverbs enter brain well well. You deserve 2 gun salutes. Wait, I must do am once I get loaded with merit. Bad boy, oya quickly enter that African forum thread go introduce yourself to other Nigerian peeps there.
Another proverb wey resemble 👇 Dem nor dey tell blind man sey salt nor dey soup, you fit tell am sey oil nor dey. Meaning: Obvious things don't need explanations. na " Dem nor dey take mirror look wrist watch.
|
|
|
|
Maestro75
|
|
July 19, 2020, 02:27:16 PM |
|
Make I throw this ones enter here:
Na cooperation dey make rice full pot Meaning: To achieve something great we need unity of purpose and cooperation.
Sun too hot, sun too hot no mean say fowl go lay boiled egg. Meaning: Certain difficult situations of life have limit to how helpless they can make us.
|
|
|
|
Mpamaegbu (OP)
Legendary
Offline
Activity: 2870
Merit: 1233
Once a man, twice a child!
|
|
July 21, 2020, 04:40:34 AM |
|
@Maestro, I greet you. Your proverbs make sense too.
Who naked nor dey chook hand for pocket. Meaning: Someone with no means already knows his limitations.
Na lack of trust make tortoise dey carry im house waka anywhere wey im dey go. Meaning: No one should put their trust on another for their safety.
|
|
|
|
Mpamaegbu (OP)
Legendary
Offline
Activity: 2870
Merit: 1233
Once a man, twice a child!
|
|
July 23, 2020, 11:22:46 AM |
|
One person nor dey eat a whole snake otherwise the thing go tie up for im belle Meaning: It's good to share good times together so as to avoid the repercussions of a bad time.
|
|
|
|
Traderbtcc
Full Member
Offline
Activity: 1190
Merit: 123
★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!
|
|
July 24, 2020, 12:44:50 PM |
|
You fit carry horse reach water but you no fit force am to drink the water
Meaning; you can advice someone to change, but you can't force them.
|
|
|
|
Mpamaegbu (OP)
Legendary
Offline
Activity: 2870
Merit: 1233
Once a man, twice a child!
|
|
July 31, 2020, 05:23:44 AM |
|
Park there, where you dey go, na so road block become tollgate. Meaning: When an abnormal situation is allowed to linger, it becomes a norm.
This one good, this one good na em mad man take dey gather plenty load. Meaning: The inability to be decisive leads to confusion and unnecessary indulgence.
|
|
|
|
womanwrappa
Jr. Member
Offline
Activity: 30
Merit: 2
|
Rat wey die on top bag of rice no be hunger kill am na over excitement.
Meaning Patience is virtue.
|
|
|
|
Maestro75
|
|
August 06, 2020, 06:18:17 AM |
|
I no be your mate na e make slippers get size. Meaning; We should recognise those who are superior to us and treat them with respect at all time.
|
|
|
|
Mpamaegbu (OP)
Legendary
Offline
Activity: 2870
Merit: 1233
Once a man, twice a child!
|
|
August 10, 2020, 04:25:39 PM |
|
E nor dey hard before e begin hard Meaning: It doesn't take long before it begins to get rough and difficult.
The same thing wey make egg strong for pot na im make yam also soft for pot. Meaning: Different strokes for different folks.
|
|
|
|
Mpamaegbu (OP)
Legendary
Offline
Activity: 2870
Merit: 1233
Once a man, twice a child!
|
|
September 01, 2020, 04:29:31 AM |
|
Do you know who I am? Do you know who I am? Na so hold up dey take start. Meaning: The inability to compromise on little things often complicates it.
No matter how lizard do press up reach, e nor fit get muscle reach crocodile. Meaning: You can't really change the nature of things. It's better to accept them the way they are.
|
|
|
|
Mpamaegbu (OP)
Legendary
Offline
Activity: 2870
Merit: 1233
Once a man, twice a child!
|
|
September 08, 2020, 03:42:45 PM |
|
Persin wey dey owe landlord rent no dey fry stew wey curry dey. Meaning: Indebtedness should limit one's comfort, especially around those one owes.
Feel at home, feel at home na im dey make visitor spoil remote control. Meaning: It's commonsense not to over step one's bounds when given a free hand.
|
|
|
|
Mpamaegbu (OP)
Legendary
Offline
Activity: 2870
Merit: 1233
Once a man, twice a child!
|
|
September 22, 2020, 12:17:15 PM |
|
Pikin wey wan chop party rice, e nor dey fear dance. Meaning: To succeed in life you really don't have to care about negative comments from people.
Onye amu ri nma amaghi ihe onye ibi na-ahu. Meaning: Those who have good fortune thrown at them don't have any idea of what those without it are faced with.
|
|
|
|
|