Mpamaegbu (OP)
Legendary
Offline
Activity: 2870
Merit: 1233
Once a man, twice a child!
|
|
October 18, 2021, 06:46:20 AM |
|
Them nor dey run for market u fit go jam igbese for front
Dis na ogbenge yarn. D only people wey dey even try run for market na ole wey dem dey pursue for market because dem life dey at stake. @Rruchi man, na true you yarn. Owa people sey na cooperation dey make rice boil full pot.
|
██████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ ██████████████████████ | ██████████████████████████████████████████ LuckyDiamond.io
██████████████████████████████████████████ | █▀ |
| █████▄▄███████▄▄ ███▄█████████████▄ ██████████▀████████ ███████▀█▄░▄█▀███████████ █████████▄█▄███████████▐▌ ███████████████████████▐▌ ███▀▀▀▀██▀▀▀▀██▀▀▀▀██▄▄▐▌ ███░▀█░██░▀█░██░▀█░██████ ███░█░░██░█░░██░█░░██▀▀ ███░░░░██░░░░██░░░░██ █████████████████████ ███████████████████ ██▀███████████████▀ |
▄█ | | | 50% DEPOSIT BONUS | | | 15% RAKEBACK BONUS | | | VIP CLUB | | | PLAY NOW |
|
|
|
KarpovE4
Member
Offline
Activity: 67
Merit: 10
|
|
October 18, 2021, 09:14:25 AM |
|
Them nor dey run for market u fit go jam igbese for front
Dis na ogbenge yarn. D only people wey dey even try run for market na ole wey dem dey pursue for market because dem life dey at stake. Market men and women wey no dey use ear hear tiff before you turn eye dem don light fire. Jungle justice bad o @Mpamaegbu I hail your government. You're a working well well Hero. Very soon that catapult wey u sidown go shoot you to legendary by God's grace.
|
|
|
|
Smartvirus
Legendary
Offline
Activity: 1610
Merit: 1151
|
|
October 18, 2021, 10:14:47 PM Last edit: October 19, 2021, 07:13:56 AM by Smartvirus |
|
Men them way sabi and dey do the thing, I just dey enjoy una African abi na we naija wisdom quote. Una dey really carry this corner well and that na to tell us say, all of we na really African pikin we dey represent. I dey see say, some strong men them don join body for the doings, una welcom ooo. Me kwa get small we people wisdom something to throw-way for una.
Proverbs: Our people dey talk say, watin concern dog with family planning! That na to mean say, make you no dey expect say, that your wahala so, na you go know how to use your head and set your matters make e sure for you. No go dey expect say, as e be for person, na so e go sure for you too. Some people or things dey just know how to carry there matter on a natural. If e no be like that for you, set compass.
|
|
|
|
KarpovE4
Member
Offline
Activity: 67
Merit: 10
|
|
October 19, 2021, 02:30:08 AM |
|
Proverb: Pot belle nor be sign of enjoyment Meaning: You can be fit and wealthy It is a African way that looking fat means you are doing well in life.
|
|
|
|
Smartvirus
Legendary
Offline
Activity: 1610
Merit: 1151
|
|
October 19, 2021, 09:19:46 PM |
|
Proverb: Pot belle nor be sign of enjoyment Meaning: You can be fit and wealthy It is a African way that looking fat means you are doing well in life.
Omo, this notion eh, e don tai way e dey in existence o. Na from the days of things fall apart way Chinua Achebe write na em this part of African notion go viral before e commot for existence. Funny enough now, the thing don dey return once your dress nice and your belle burst out. Na better rich man impersonation be that o. Na why them say, things dey always wan fall back to normal. Las las, na person way day fit dey fit enjoyment en money o, make you no con go once con weak finish although, no be only that one be enjoyment, lol.
|
|
|
|
KarpovE4
Member
Offline
Activity: 67
Merit: 10
|
|
October 19, 2021, 09:39:00 PM |
|
Proverb: Pot belle nor be sign of enjoyment Meaning: You can be fit and wealthy It is a African way that looking fat means you are doing well in life.
Omo, this notion eh, e don tai way e dey in existence o. Na from the days of things fall apart way Chinua Achebe write na em this part of African notion go viral before e commot for existence. Funny enough now, the thing don dey return once your dress nice and your belle burst out. Na better rich man impersonation be that o. Na why them say, things dey always wan fall back to normal. Las las, na person way day fit dey fit enjoyment en money o, make you no con go once con weak finish although, no be only that one be enjoyment, lol. Na fake life be that. Person way never see chop him belle go dey big because of kwashiorkor or too much beer them go dey hail am say e dey enjoy them nor know say na die e dey.
|
|
|
|
Mpamaegbu (OP)
Legendary
Offline
Activity: 2870
Merit: 1233
Once a man, twice a child!
|
|
October 22, 2021, 04:14:13 AM Merited by Rruchi man (1) |
|
Okrika coat nor dey come complete. Meaning: Don't expect anything that doesn't come new to be in perfect condition.
|
██████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ ██████████████████████ | ██████████████████████████████████████████ LuckyDiamond.io
██████████████████████████████████████████ | █▀ |
| █████▄▄███████▄▄ ███▄█████████████▄ ██████████▀████████ ███████▀█▄░▄█▀███████████ █████████▄█▄███████████▐▌ ███████████████████████▐▌ ███▀▀▀▀██▀▀▀▀██▀▀▀▀██▄▄▐▌ ███░▀█░██░▀█░██░▀█░██████ ███░█░░██░█░░██░█░░██▀▀ ███░░░░██░░░░██░░░░██ █████████████████████ ███████████████████ ██▀███████████████▀ |
▄█ | | | 50% DEPOSIT BONUS | | | 15% RAKEBACK BONUS | | | VIP CLUB | | | PLAY NOW |
|
|
|
KarpovE4
Member
Offline
Activity: 67
Merit: 10
|
|
October 22, 2021, 04:32:42 AM Last edit: October 22, 2021, 03:49:17 PM by KarpovE4 |
|
Okrika coat nor dey come complete. Meaning: Don't expect anything that doesn't come new to be in perfect condition.
e nor dey complete lie lie. Baba na ogbonge talk u talk so Proverb: The way them dey chop Bonga fish(fish way get plenty bones) nor be same with catfish or else e go hook you for throatMeaning: Because two things look alike doesn't mean they are the same
|
|
|
|
Rruchi man
Legendary
Offline
Activity: 1470
Merit: 1109
Use chips.gg
|
|
October 24, 2021, 10:02:29 PM Merited by Smartvirus (1) |
|
Okrika coat nor dey come complete. Meaning: Don't expect anything that doesn't come new to be in perfect condition.
This your proverb dun burst my head well well lol, i dun pour you water unto this ogbonge wisdom wey you dun sama us. This week get as e be for me, i go person wey i know well well her burial, see as she dey successful dun do everything wey person fit do with money, but she still dun die and she nor too enjoy dem. E dey very sad, and all i fit talk na say. If you chop soup wey sweet, nor dey fear to lick your hand while you still fitMeaning - Enjoy your life as much as you can while you can
|
| CHIPS.GG | | | ▄▄███████▄▄ ▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄ ▄███▀░▄░▀▀▀▀▀░▄░▀███▄ ▄███░▄▀░░░░░░░░░▀▄░███▄ ▄███░▄░░░▄█████▄░░░▄░███▄ ███░▄▀░░░███████░░░▀▄░███ ███░█░░░▀▀▀▀▀░░░▀░░░█░███ ███░▀▄░▄▀░▄██▄▄░▀▄░▄▀░███ ▀███░▀░▀▄██▀░▀██▄▀░▀░███▀ ▀███░▀▄░░░░░░░░░▄▀░███▀ ▀███▄░▀░▄▄▄▄▄░▀░▄███▀ ▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀ █████████████████████████ | | ▄▄███████▄▄ ▄███████████████▄ ▄█▀▀▀▄█████████▄▀▀▀█▄ ▄██████▀▄█▄▄▄█▄▀██████▄ ▄████████▄█████▄████████▄ ████████▄███████▄████████ ███████▄█████████▄███████ ███▄▄▀▀█▀▀█████▀▀█▀▀▄▄███ ▀█████████▀▀██▀█████████▀ ▀█████████████████████▀ ▀███████████████████▀ ▀████▄▄███▄▄████▀ ████████████████████████ | | 3000+ UNIQUE GAMES | | | 12+ CURRENCIES ACCEPTED | | | VIP REWARD PROGRAM | | ◥ | Play Now |
|
|
|
kryptocanon
Jr. Member
Offline
Activity: 168
Merit: 4
|
|
October 26, 2021, 11:23:06 PM |
|
I been dey search everywhere since I join the forum, I sha know say I go surely find my naija pple as we no dey carry last.
Anyways, make I quickly drop one here. But I no know weda one pesin Don already drop am ooo as e be say na common one.
Proverb: As u lay your bed, na so u go lie untop am Meaning: The result you got is as a result of your preparations 🤣🤣🏃 🏃
|
▀ ▄▀ ██ ▀ ▀███████████ SecondLive.World ███████████▀ ▀ ██ ▀▄ ▀ CHOOSE LIFE ♦ CHOOSE SPACE ♦ CHOOSE FRIENDS
|
|
|
KarpovE4
Member
Offline
Activity: 67
Merit: 10
|
|
October 28, 2021, 06:45:35 PM |
|
I been dey search everywhere since I join the forum, I sha know say I go surely find my naija pple as we no dey carry last.
Anyways, make I quickly drop one here. But I no know weda one pesin Don already drop am ooo as e be say na common one.
Proverb: As u lay your bed, na so u go lie untop am Meaning: The result you got is as a result of your preparations 🤣🤣🏃 🏃
My guy you don come the right place. Na your brothers dey here. Mpamaegbu na our chairman for here this na place way e create for forum for our people to jollificate and sama better orientation. Make you try read forum rules make u nor go enter kasala before day break
|
|
|
|
Rruchi man
Legendary
Offline
Activity: 1470
Merit: 1109
Use chips.gg
|
|
October 29, 2021, 06:17:13 AM |
|
I been dey search everywhere since I join the forum, I sha know say I go surely find my naija pple as we no dey carry last.
Welcome brother to this our corner where everybody dey follow contribute ogbonge wisdom. Make e nor be say na only once once you go dey enter here. Make i drop one wisdom for the house; Proverb: Woman wey dey find pikin, nor dey wear pant sleep.Meaning: Person wey dey find something, na e hand dey long pass
|
| CHIPS.GG | | | ▄▄███████▄▄ ▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄ ▄███▀░▄░▀▀▀▀▀░▄░▀███▄ ▄███░▄▀░░░░░░░░░▀▄░███▄ ▄███░▄░░░▄█████▄░░░▄░███▄ ███░▄▀░░░███████░░░▀▄░███ ███░█░░░▀▀▀▀▀░░░▀░░░█░███ ███░▀▄░▄▀░▄██▄▄░▀▄░▄▀░███ ▀███░▀░▀▄██▀░▀██▄▀░▀░███▀ ▀███░▀▄░░░░░░░░░▄▀░███▀ ▀███▄░▀░▄▄▄▄▄░▀░▄███▀ ▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀ █████████████████████████ | | ▄▄███████▄▄ ▄███████████████▄ ▄█▀▀▀▄█████████▄▀▀▀█▄ ▄██████▀▄█▄▄▄█▄▀██████▄ ▄████████▄█████▄████████▄ ████████▄███████▄████████ ███████▄█████████▄███████ ███▄▄▀▀█▀▀█████▀▀█▀▀▄▄███ ▀█████████▀▀██▀█████████▀ ▀█████████████████████▀ ▀███████████████████▀ ▀████▄▄███▄▄████▀ ████████████████████████ | | 3000+ UNIQUE GAMES | | | 12+ CURRENCIES ACCEPTED | | | VIP REWARD PROGRAM | | ◥ | Play Now |
|
|
|
KarpovE4
Member
Offline
Activity: 67
Merit: 10
|
|
October 29, 2021, 08:10:40 AM Merited by Rruchi man (1) |
|
I been dey search everywhere since I join the forum, I sha know say I go surely find my naija pple as we no dey carry last.
Welcome brother to this our corner where everybody dey follow contribute ogbonge wisdom. Make e nor be say na only once once you go dey enter here. Make i drop one wisdom for the house; Proverb: Woman wey dey find pikin, nor dey wear pant sleep.Meaning: Person wey dey find something, na e hand dey long pass
Rruchiman this your proverb nor be here o belike you be Edo guy. Proverb: Man wey nor get money nor dey shook hand for pocket Meaning: Do not spend more than you earn Proverb: Who nor get nor do form big man Meaning: cut your coat according to your size
|
|
|
|
Rruchi man
Legendary
Offline
Activity: 1470
Merit: 1109
Use chips.gg
|
|
October 31, 2021, 09:52:24 PM |
|
Rruchiman this your proverb nor be here o be like you be Edo guy.
lol, i nor be from Edo State gee, e be like you dun hear say Edo People dey like all those kind parole? Anyhow anyhow make i drop small wisdom. Proverb: if snake nor do wetin make am be snake, small pikin dem go think say na rope, use am tie firewood.Meaning: At you level, act the way you should.
|
| CHIPS.GG | | | ▄▄███████▄▄ ▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄ ▄███▀░▄░▀▀▀▀▀░▄░▀███▄ ▄███░▄▀░░░░░░░░░▀▄░███▄ ▄███░▄░░░▄█████▄░░░▄░███▄ ███░▄▀░░░███████░░░▀▄░███ ███░█░░░▀▀▀▀▀░░░▀░░░█░███ ███░▀▄░▄▀░▄██▄▄░▀▄░▄▀░███ ▀███░▀░▀▄██▀░▀██▄▀░▀░███▀ ▀███░▀▄░░░░░░░░░▄▀░███▀ ▀███▄░▀░▄▄▄▄▄░▀░▄███▀ ▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀ █████████████████████████ | | ▄▄███████▄▄ ▄███████████████▄ ▄█▀▀▀▄█████████▄▀▀▀█▄ ▄██████▀▄█▄▄▄█▄▀██████▄ ▄████████▄█████▄████████▄ ████████▄███████▄████████ ███████▄█████████▄███████ ███▄▄▀▀█▀▀█████▀▀█▀▀▄▄███ ▀█████████▀▀██▀█████████▀ ▀█████████████████████▀ ▀███████████████████▀ ▀████▄▄███▄▄████▀ ████████████████████████ | | 3000+ UNIQUE GAMES | | | 12+ CURRENCIES ACCEPTED | | | VIP REWARD PROGRAM | | ◥ | Play Now |
|
|
|
Mpamaegbu (OP)
Legendary
Offline
Activity: 2870
Merit: 1233
Once a man, twice a child!
|
|
November 05, 2021, 08:04:32 AM Last edit: November 05, 2021, 08:15:38 AM by Mpamaegbu |
|
This week get as e be for me, i go person wey i know well well her burial, see as she dey successful dun do everything wey person fit do with money, but she still dun die and she nor too enjoy dem.
So sad. Death na the dance wey every man go dance if Jesus tarries. According to people wey go school, dem sey "death is inevitable." Sorry about your friend. Make i drop one wisdom for the house; Proverb: Woman wey dey find pikin, nor dey wear pant sleep.
Enuf oil dey your head, wella. But na married people go fit understand dis part pass. E bi like sey you get wife, ba? Anyhow anyhow make i drop small wisdom. Proverb: if snake nor do wetin make am be snake, small pikin dem go think say na rope, use am tie firewood.
Dat na true yarns.
I been dey search everywhere since I join the forum, I sha know say I go surely find my naija pple as we no dey carry last.
Na two hands I take welcome you my Naija blood. I hope you bring Agege 🍞 enta house sha.
|
██████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ ██████████████████████ | ██████████████████████████████████████████ LuckyDiamond.io
██████████████████████████████████████████ | █▀ |
| █████▄▄███████▄▄ ███▄█████████████▄ ██████████▀████████ ███████▀█▄░▄█▀███████████ █████████▄█▄███████████▐▌ ███████████████████████▐▌ ███▀▀▀▀██▀▀▀▀██▀▀▀▀██▄▄▐▌ ███░▀█░██░▀█░██░▀█░██████ ███░█░░██░█░░██░█░░██▀▀ ███░░░░██░░░░██░░░░██ █████████████████████ ███████████████████ ██▀███████████████▀ |
▄█ | | | 50% DEPOSIT BONUS | | | 15% RAKEBACK BONUS | | | VIP CLUB | | | PLAY NOW |
|
|
|
Rruchi man
Legendary
Offline
Activity: 1470
Merit: 1109
Use chips.gg
|
|
November 05, 2021, 08:43:09 PM |
|
Enuf oil dey your head, wella. But na married people go fit understand dis part pass. E bi like sey you get wife, ba?
lol, seniorman wifey never dey the background yet, we still dey hustle that side, na street wisdom wey me dun contact normally nai me dey relate. As e be say i near the village side recently, i follow old men dem yan well well and na some of the Ogbonge wisdom i dey drop for the house. But lately i cun dey observe say activity nor cun too dey dey this our corner. Wetin dey really sup?
|
| CHIPS.GG | | | ▄▄███████▄▄ ▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄ ▄███▀░▄░▀▀▀▀▀░▄░▀███▄ ▄███░▄▀░░░░░░░░░▀▄░███▄ ▄███░▄░░░▄█████▄░░░▄░███▄ ███░▄▀░░░███████░░░▀▄░███ ███░█░░░▀▀▀▀▀░░░▀░░░█░███ ███░▀▄░▄▀░▄██▄▄░▀▄░▄▀░███ ▀███░▀░▀▄██▀░▀██▄▀░▀░███▀ ▀███░▀▄░░░░░░░░░▄▀░███▀ ▀███▄░▀░▄▄▄▄▄░▀░▄███▀ ▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀ █████████████████████████ | | ▄▄███████▄▄ ▄███████████████▄ ▄█▀▀▀▄█████████▄▀▀▀█▄ ▄██████▀▄█▄▄▄█▄▀██████▄ ▄████████▄█████▄████████▄ ████████▄███████▄████████ ███████▄█████████▄███████ ███▄▄▀▀█▀▀█████▀▀█▀▀▄▄███ ▀█████████▀▀██▀█████████▀ ▀█████████████████████▀ ▀███████████████████▀ ▀████▄▄███▄▄████▀ ████████████████████████ | | 3000+ UNIQUE GAMES | | | 12+ CURRENCIES ACCEPTED | | | VIP REWARD PROGRAM | | ◥ | Play Now |
|
|
|
CryptocurencyKing
|
|
November 08, 2021, 06:44:43 PM |
|
Rruchiman this your proverb nor be here o be like you be Edo guy.
lol, i nor be from Edo State gee, e be like you dun hear say Edo People dey like all those kind parole? Anyhow anyhow make i drop small wisdom. Proverb: if snake nor do wetin make am be snake, small pikin dem go think say na rope, use am tie firewood.Meaning: At you level, act the way you should.Senior man like snake na em person wan use play... that gee dey rep en level everytime o. Adults self no fit near. Na real matter shah, person gat carty eye look in age then, e position encef in place of respect way dey deserving. I gret you bigman. Make me kwa throway small something. Proverb: Them say, when dog start to dey bark for the owner, that one mean say, another person don dey feed am be that. Meaning: Your value is rated in the things you do, no one is truly loyal forever. Una dey do well, I sight una.
|
| | . .Duelbits│SPORTS. | | | ▄▄▄███████▄▄▄ ▄▄█████████████████▄▄ ▄███████████████████████▄ ███████████████████████████ █████████████████████████████ ███████████████████████████████ ███████████████████████████████ ███████████████████████████████ █████████████████████████████ ███████████████████████████ ▀████████████████████████ ▀▀███████████████████ ██████████████████████████████ | | | | ██ ██ ██ ██
██ ██ ██ ██
██ ██ ██ | | | | ███▄██▄███▄█▄▄▄▄██▄▄▄██ ███▄██▀▄█▄▀███▄██████▄█ █▀███▀██▀████▀████▀▀▀██ ██▀ ▀██████████████████ ███▄███████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ▀█████████████████████▀ ▀▀███████████████▀▀ ▀▀▀▀█▀▀▀▀ | | OFFICIAL EUROPEAN BETTING PARTNER OF ASTON VILLA FC | | | | ██ ██ ██ ██
██ ██ ██ ██
██ ██ ██ | | | | 10% CASHBACK 100% MULTICHARGER | │ | | │ |
|
|
|
KarpovE4
Member
Offline
Activity: 67
Merit: 10
|
|
November 08, 2021, 08:31:50 PM Merited by Rruchi man (1) |
|
Proverb: Them say, when dog start to dey bark for the owner, that one mean say, another person don dey feed am be that. Meaning: Your value is rated in the things you do, no one is truly loyal forever.
Una dey do well, I sight una.
Dog way go bralama bite him owner na calabar them go send am for holiday make e know wetin life dey talk Proverb:Pikin way go know book nor be by size of head them dey know amMeaning: You cannot tell content by looking at outside
|
|
|
|
Seaking009
Newbie
Offline
Activity: 9
Merit: 0
|
|
November 09, 2021, 10:36:14 AM |
|
Proverb : Today’s newspaper na tomorrow Suya wrap
Meaning : Keep calm! Nothing last forever
|
|
|
|
Mpamaegbu (OP)
Legendary
Offline
Activity: 2870
Merit: 1233
Once a man, twice a child!
|
|
November 10, 2021, 09:41:22 PM |
|
No matta how craze worry crazeman, nor be wen im wan cross express road. Meaning: There is limit to our excesses, otherwise they get us into trouble.
Anoda proverb wey resemble dat one be – No matta how careless wey a man wan sit, im nor fit sidon on top im blokos.