Bitcoin Forum
May 04, 2024, 11:14:16 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 [11] 12 13 14 15 16 17 18 19 20 21 22 23 24 25 26 27 28 29 30 31 32 33 34 35 36 37 38 39 40 41 42 43 »
  Print  
Author Topic: African Proverbs in Pidgin  (Read 9496 times)
Mpamaegbu (OP)
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 2688
Merit: 1208

Once a man, twice a child!

View Profile
October 18, 2021, 06:46:20 AM
 #201

Them nor dey run for market u fit go jam igbese for front
Dis na ogbenge yarn. D only people wey dey even try run for market na ole wey dem dey pursue for market because dem life dey at stake.

@Rruchi man, na true you yarn. Owa people sey na cooperation dey make rice boil full pot.

.BEST..CHANGE.███████████████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
███████████████
..BUY/ SELL CRYPTO..
1714821256
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714821256

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714821256
Reply with quote  #2

1714821256
Report to moderator
1714821256
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714821256

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714821256
Reply with quote  #2

1714821256
Report to moderator
"Bitcoin: the cutting edge of begging technology." -- Giraffe.BTC
Advertised sites are not endorsed by the Bitcoin Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction.
1714821256
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714821256

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714821256
Reply with quote  #2

1714821256
Report to moderator
1714821256
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714821256

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714821256
Reply with quote  #2

1714821256
Report to moderator
1714821256
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714821256

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714821256
Reply with quote  #2

1714821256
Report to moderator
KarpovE4
Member
**
Offline Offline

Activity: 67
Merit: 10

View Profile
October 18, 2021, 09:14:25 AM
 #202

Them nor dey run for market u fit go jam igbese for front
Dis na ogbenge yarn. D only people wey dey even try run for market na ole wey dem dey pursue for market because dem life dey at stake.
Market men and women wey no dey use ear hear tiff before you turn eye dem don light fire. Jungle justice bad o

@Mpamaegbu I hail your government. You're a working well well Hero. Very soon that catapult wey u sidown go shoot you to legendary by God's grace.
Smartvirus
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 1428
Merit: 1110

View Profile
October 18, 2021, 10:14:47 PM
Last edit: October 19, 2021, 07:13:56 AM by Smartvirus
 #203

Men them way sabi and dey do the thing, I just dey enjoy una African abi na we naija wisdom quote. Una dey really carry this corner well and that na to tell us say, all of we na really African pikin we dey represent. I dey see say, some strong men them don join body for the doings, una welcom ooo. Me kwa get small we people wisdom something to throw-way for una.

Proverbs:
Our people dey talk say, watin concern dog with family planning!
That na to mean say, make you no dey expect say, that your wahala so, na you go know how to use your head and set your matters make e sure for you. No go dey expect say, as e be for person, na so e go sure for you too. Some people or things dey just know how to carry there matter on a natural. If e no be like that for you, set compass.

R

▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
KarpovE4
Member
**
Offline Offline

Activity: 67
Merit: 10

View Profile
October 19, 2021, 02:30:08 AM
 #204

Proverb: Pot belle nor be sign of enjoyment
Meaning: You can be fit and wealthy
It is a African way that looking fat means you are doing well in life.
Smartvirus
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 1428
Merit: 1110

View Profile
October 19, 2021, 09:19:46 PM
 #205

Proverb: Pot belle nor be sign of enjoyment
Meaning: You can be fit and wealthy
It is a African way that looking fat means you are doing well in life.
Omo, this notion eh, e don tai way e dey in existence o. Na from the days of things fall apart way Chinua Achebe write na em this part of African notion go viral before e commot for existence. Funny enough now, the thing don dey return once your dress nice and your belle burst out. Na better rich man impersonation be that o. Na why them say, things dey always wan fall back to normal. Las las, na person way day fit dey fit enjoyment en money o, make you no con go once con weak finish although, no be only that one be enjoyment,  lol.

R

▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
KarpovE4
Member
**
Offline Offline

Activity: 67
Merit: 10

View Profile
October 19, 2021, 09:39:00 PM
 #206

Proverb: Pot belle nor be sign of enjoyment
Meaning: You can be fit and wealthy
It is a African way that looking fat means you are doing well in life.
Omo, this notion eh, e don tai way e dey in existence o. Na from the days of things fall apart way Chinua Achebe write na em this part of African notion go viral before e commot for existence. Funny enough now, the thing don dey return once your dress nice and your belle burst out. Na better rich man impersonation be that o. Na why them say, things dey always wan fall back to normal. Las las, na person way day fit dey fit enjoyment en money o, make you no con go once con weak finish although, no be only that one be enjoyment,  lol.
Na fake life be that. Person way never see chop him belle go dey big because of kwashiorkor or too much beer them go dey hail am say e dey enjoy them nor know say na die e dey.
Mpamaegbu (OP)
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 2688
Merit: 1208

Once a man, twice a child!

View Profile
October 22, 2021, 04:14:13 AM
Merited by Rruchi man (1)
 #207

Okrika coat nor dey come complete.
Meaning: Don't expect anything that doesn't come new to be in perfect condition.

.BEST..CHANGE.███████████████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
███████████████
..BUY/ SELL CRYPTO..
KarpovE4
Member
**
Offline Offline

Activity: 67
Merit: 10

View Profile
October 22, 2021, 04:32:42 AM
Last edit: October 22, 2021, 03:49:17 PM by KarpovE4
 #208

Okrika coat nor dey come complete.
Meaning: Don't expect anything that doesn't come new to be in perfect condition.
e nor dey complete lie lie. Baba na ogbonge talk u talk so
Proverb: The way them dey chop Bonga fish(fish way get plenty bones) nor be same with catfish or else e go hook you for throat
Meaning: Because two things look alike doesn't mean they are the same
Rruchi man
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 1288
Merit: 1085

Bitcoin Casino Est. 2013

View Profile
October 24, 2021, 10:02:29 PM
Merited by Smartvirus (1)
 #209

Okrika coat nor dey come complete.
Meaning: Don't expect anything that doesn't come new to be in perfect condition.

This your proverb dun burst my head well well lol, i dun pour you water unto this ogbonge wisdom wey you dun sama us.

This week get as e be for me, i go person wey i know well well her burial, see as she dey successful dun do everything wey person fit do with money, but she still dun die and she nor too enjoy dem. E dey very sad, and all i fit talk na say.

If you chop soup wey sweet, nor dey fear to lick your hand while you still fit
Meaning - Enjoy your life as much as you can while you can

███▄▀██▄▄
░░▄████▄▀████ ▄▄▄
░░████▄▄▄▄░░█▀▀
███ ██████▄▄▀█▌
░▄░░███▀████
░▐█░░███░██▄▄
░░▄▀░████▄▄▄▀█
░█░▄███▀████ ▐█
▀▄▄███▀▄██▄
░░▄██▌░░██▀
░▐█▀████ ▀██
░░█▌██████ ▀▀██▄
░░▀███
▄▄██▀▄███
▄▄▄████▀▄████▄░░
▀▀█░░▄▄▄▄████░░
▐█▀▄▄█████████
████▀███░░▄░
▄▄██░███░░█▌░
█▀▄▄▄████░▀▄░░
█▌████▀███▄░█░
▄██▄▀███▄▄▀
▀██░░▐██▄░░
██▀████▀█▌░
▄██▀▀██████▐█░░
███▀░░
kryptocanon
Jr. Member
*
Offline Offline

Activity: 168
Merit: 4

View Profile
October 26, 2021, 11:23:06 PM
 #210

I been dey search everywhere since I join the forum, I sha know say I go surely find my naija pple as we no dey carry last.

Anyways, make I quickly drop one here. But I no know weda one pesin Don already drop am ooo as e be say na common one.

Proverb: As u lay your bed, na so u go lie untop am
Meaning: The result you got is as a result of your preparations 🤣🤣🏃 🏃

▀ ▄▀ ██ ▀ ▀███████████     SecondLive.World     ███████████▀ ▀ ██ ▀▄ ▀
CHOOSE LIFE  ♦  CHOOSE SPACE  ♦  CHOOSE FRIENDS
KarpovE4
Member
**
Offline Offline

Activity: 67
Merit: 10

View Profile
October 28, 2021, 06:45:35 PM
 #211

I been dey search everywhere since I join the forum, I sha know say I go surely find my naija pple as we no dey carry last.

Anyways, make I quickly drop one here. But I no know weda one pesin Don already drop am ooo as e be say na common one.

Proverb: As u lay your bed, na so u go lie untop am
Meaning: The result you got is as a result of your preparations 🤣🤣🏃 🏃

My guy you don come the right place. Na your brothers dey here. Mpamaegbu na our chairman for here this na place way e create for forum for our people to jollificate and sama better orientation. Make you try read forum rules make u nor go enter kasala before day break
Rruchi man
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 1288
Merit: 1085

Bitcoin Casino Est. 2013

View Profile
October 29, 2021, 06:17:13 AM
Merited by Mpamaegbu (1)
 #212

I been dey search everywhere since I join the forum, I sha know say I go surely find my naija pple as we no dey carry last.

Welcome brother to this our corner where everybody dey follow contribute ogbonge wisdom. Make e nor be say na only once once you go dey enter here.

Make i drop one wisdom for the house;
Proverb: Woman wey dey find pikin, nor dey wear pant sleep.
Meaning: Person wey dey find something, na e hand dey long pass

███▄▀██▄▄
░░▄████▄▀████ ▄▄▄
░░████▄▄▄▄░░█▀▀
███ ██████▄▄▀█▌
░▄░░███▀████
░▐█░░███░██▄▄
░░▄▀░████▄▄▄▀█
░█░▄███▀████ ▐█
▀▄▄███▀▄██▄
░░▄██▌░░██▀
░▐█▀████ ▀██
░░█▌██████ ▀▀██▄
░░▀███
▄▄██▀▄███
▄▄▄████▀▄████▄░░
▀▀█░░▄▄▄▄████░░
▐█▀▄▄█████████
████▀███░░▄░
▄▄██░███░░█▌░
█▀▄▄▄████░▀▄░░
█▌████▀███▄░█░
▄██▄▀███▄▄▀
▀██░░▐██▄░░
██▀████▀█▌░
▄██▀▀██████▐█░░
███▀░░
KarpovE4
Member
**
Offline Offline

Activity: 67
Merit: 10

View Profile
October 29, 2021, 08:10:40 AM
Merited by Rruchi man (1)
 #213

Rruchiman this your proverb nor be here o belike you be Edo guy.
Proverb: Man wey nor get money nor dey shook hand for pocket
Meaning: Do not spend more than you earn
Proverb: Who nor get nor do form big man
Meaning: cut your coat according to your size
Rruchi man
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 1288
Merit: 1085

Bitcoin Casino Est. 2013

View Profile
October 31, 2021, 09:52:24 PM
 #214

Rruchiman this your proverb nor be here o be like you be Edo guy.

lol, i nor be from Edo State gee,  Grin e be like you dun hear say Edo People dey like all those kind parole?

Anyhow anyhow make i drop small wisdom.
Proverb: if snake nor do wetin make am be snake, small pikin dem go think say na rope, use am tie firewood.
Meaning: At you level, act the way you should.

███▄▀██▄▄
░░▄████▄▀████ ▄▄▄
░░████▄▄▄▄░░█▀▀
███ ██████▄▄▀█▌
░▄░░███▀████
░▐█░░███░██▄▄
░░▄▀░████▄▄▄▀█
░█░▄███▀████ ▐█
▀▄▄███▀▄██▄
░░▄██▌░░██▀
░▐█▀████ ▀██
░░█▌██████ ▀▀██▄
░░▀███
▄▄██▀▄███
▄▄▄████▀▄████▄░░
▀▀█░░▄▄▄▄████░░
▐█▀▄▄█████████
████▀███░░▄░
▄▄██░███░░█▌░
█▀▄▄▄████░▀▄░░
█▌████▀███▄░█░
▄██▄▀███▄▄▀
▀██░░▐██▄░░
██▀████▀█▌░
▄██▀▀██████▐█░░
███▀░░
Mpamaegbu (OP)
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 2688
Merit: 1208

Once a man, twice a child!

View Profile
November 05, 2021, 08:04:32 AM
Last edit: November 05, 2021, 08:15:38 AM by Mpamaegbu
 #215

This week get as e be for me, i go person wey i know well well her burial, see as she dey successful dun do everything wey person fit do with money, but she still dun die and she nor too enjoy dem.
So sad. Death na the dance wey every man go dance if Jesus tarries. According to people wey go school, dem sey "death is inevitable." Sorry about your friend.

Make i drop one wisdom for the house;
Proverb: Woman wey dey find pikin, nor dey wear pant sleep.
Enuf oil dey your head, wella. But na married people go fit understand dis part pass. E bi like sey you get wife, ba?

Anyhow anyhow make i drop small wisdom.
Proverb: if snake nor do wetin make am be snake, small pikin dem go think say na rope, use am tie firewood.
Dat na true yarns.

I been dey search everywhere since I join the forum, I sha know say I go surely find my naija pple as we no dey carry last.
Na two hands I take welcome you my Naija blood. I hope you bring Agege 🍞 enta house sha.

.BEST..CHANGE.███████████████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
███████████████
..BUY/ SELL CRYPTO..
Rruchi man
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 1288
Merit: 1085

Bitcoin Casino Est. 2013

View Profile
November 05, 2021, 08:43:09 PM
 #216

Enuf oil dey your head, wella. But na married people go fit understand dis part pass. E bi like sey you get wife, ba?

lol, seniorman wifey never dey the background yet, we still dey hustle that side, na street wisdom wey me dun contact normally nai me dey relate. As e be say i near the village side recently, i follow old men dem yan well well and na some of the Ogbonge wisdom i dey drop for the house. But lately i cun dey observe say activity nor cun too dey dey this our corner.

Wetin dey really sup?

███▄▀██▄▄
░░▄████▄▀████ ▄▄▄
░░████▄▄▄▄░░█▀▀
███ ██████▄▄▀█▌
░▄░░███▀████
░▐█░░███░██▄▄
░░▄▀░████▄▄▄▀█
░█░▄███▀████ ▐█
▀▄▄███▀▄██▄
░░▄██▌░░██▀
░▐█▀████ ▀██
░░█▌██████ ▀▀██▄
░░▀███
▄▄██▀▄███
▄▄▄████▀▄████▄░░
▀▀█░░▄▄▄▄████░░
▐█▀▄▄█████████
████▀███░░▄░
▄▄██░███░░█▌░
█▀▄▄▄████░▀▄░░
█▌████▀███▄░█░
▄██▄▀███▄▄▀
▀██░░▐██▄░░
██▀████▀█▌░
▄██▀▀██████▐█░░
███▀░░
CryptocurencyKing
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1288
Merit: 504

View Profile
November 08, 2021, 06:44:43 PM
 #217

Rruchiman this your proverb nor be here o be like you be Edo guy.

lol, i nor be from Edo State gee,  Grin e be like you dun hear say Edo People dey like all those kind parole?

Anyhow anyhow make i drop small wisdom.
Proverb: if snake nor do wetin make am be snake, small pikin dem go think say na rope, use am tie firewood.
Meaning: At you level, act the way you should.
Senior man like snake na em person wan use play... that gee dey rep en level everytime o. Adults self no fit near. Na real matter shah, person gat carty eye look in age then, e position encef in place of respect way dey deserving. I gret you bigman. Make me kwa throway small something.

Proverb:
Them say, when dog start to dey bark for the owner, that one mean say, another person don dey feed am be that.
Meaning: Your value is rated in the things you do, no one is truly loyal forever.

Una dey do well, I sight una.
KarpovE4
Member
**
Offline Offline

Activity: 67
Merit: 10

View Profile
November 08, 2021, 08:31:50 PM
Merited by Rruchi man (1)
 #218

Proverb:
Them say, when dog start to dey bark for the owner, that one mean say, another person don dey feed am be that.
Meaning: Your value is rated in the things you do, no one is truly loyal forever.

Una dey do well, I sight una.
Dog way go bralama bite him owner na calabar them go send am for holiday make e know wetin life dey talk
Proverb:Pikin way go know book nor be by size of head them dey know am
Meaning: You cannot tell content by looking at outside
Seaking009
Newbie
*
Offline Offline

Activity: 9
Merit: 0

View Profile
November 09, 2021, 10:36:14 AM
 #219

Proverb :
Today’s newspaper na tomorrow Suya wrap

Meaning :
Keep calm! Nothing last  forever
Mpamaegbu (OP)
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 2688
Merit: 1208

Once a man, twice a child!

View Profile
November 10, 2021, 09:41:22 PM
 #220

No matta how craze worry crazeman, nor be wen im wan cross express road.
Meaning: There is limit to our excesses, otherwise they get us into trouble.

Anoda proverb wey resemble dat one be – No matta how careless wey a man wan sit, im nor fit sidon on top im blokos.

.BEST..CHANGE.███████████████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
███████████████
..BUY/ SELL CRYPTO..
Pages: « 1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 [11] 12 13 14 15 16 17 18 19 20 21 22 23 24 25 26 27 28 29 30 31 32 33 34 35 36 37 38 39 40 41 42 43 »
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!