Dicee
Newbie

Activity: 21
Merit: 0
|
 |
July 11, 2026, 12:34:22 PM |
|
Na see finish make good morning turn to how far
Meaning: familiarity breeds contempt.
Jollof rice wey dey bottom pot today go dey top of cooler tomorrow.
Meaning: No condition is permanent.
|
|
|
|
|
|
Sexylizzy2813
|
 |
July 12, 2026, 11:59:17 PM |
|
Na see finish make good morning turn to how far
Meaning: familiarity breeds contempt.
Jollof rice wey dey bottom pot today go dey top of cooler tomorrow.
Meaning: No condition is permanent.
My brother wetin you talk no be lie because that same good morning now people wey value am dey relate how far as the good morning, the whole thing don get U turn. Any way sha, all these your proverbs and meaning na something wey many of us no too see say we suppose stick to how e been dey make unnecessary insults no come out. Support PIGIN For Our Local Board...
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
Mpamaegbu (OP)
Legendary

Activity: 3528
Merit: 1304
Crypto Casino with No KYC on routine deposits
|
 |
July 13, 2026, 05:48:16 AM |
|
Awa people dey talk sey persin wey wan carry im mother inlaw for back must also know how to lift her yansh. Meaning: Before anyone embarks on a task, they should patiently calculate the risk of what they intend to do first to ascertain if they can cope with the responsibility.
|
| | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ | | | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ | | ████████████████████████████ 100 FREE SPINS ████████████████████████████ | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ | | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ | CLAIM BONUS |
|
|
|
SatoPrincess
Legendary

Activity: 1820
Merit: 1179
|
 |
July 13, 2026, 11:18:35 AM |
|
Proverb: As monkey dey tap dance for tree to tree, make he know say no be all the branches dey strong Meaning: Don’t become overconfident because things have gone well so far.
|
|
|
|
|
Sexylizzy2813
|
 |
July 13, 2026, 02:31:58 PM |
|
Proverbs : Every cloud get silver lining.
Meaning : Something good comes from bad.
Like me I never understand this Proverb before I even talk of the meaning self, abeg the elders in chief of council make una throw small light to this one I bring come.
Support PIGIN For Our Local Board...
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
|
Mr Reporter
|
 |
July 14, 2026, 07:40:11 PM |
|
Proverb: Na patient dey cook stone reach where e soft
Meaning :Good things do take time. When you do rush every process because of a quick result you end up making mistakes. So patience and consistency gives a better outcomes.
|
|
|
|
|
Mayor of ogba
|
 |
July 15, 2026, 07:22:24 PM |
|
Really? Na im be sey u nor dey frequent awa LB be dat bc dis thread don dey ground long before theymos gift us dis place. Anyway, we welcome u here wit two 🙌. Welcome.
Again, take note sey those of us wey dey here nor go school once we enta here. Na pidgin we dey use here. The only time wey English dey allowed na to interpret awa proverb. If u check d OP u go see d format.
Omo, no be say I no dey frequent for wii local board but the tin be say I no dey come this side of wii local board na im make I no see this thread earlier. Thank you for the better welcome wey unah give me for here. Okay, as I don know say this side of wii local board na only pidgin dey allowed, I go dey run am.
|
| ..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
SatoPrincess
Legendary

Activity: 1820
Merit: 1179
|
 |
July 15, 2026, 08:12:48 PM |
|
Proverb: Anything way cobra vomit go always be gray. Meaning: You can often recognize someone’s background, training, or nature by their actions.
|
|
|
|
|
Mayor of ogba
|
 |
July 16, 2026, 09:11:12 PM |
|
Proverb: No take because weather change colour and thunder dey strike pour out the water wey you get. Meaning: You should always wait for what you are expecting to get to your hand before you destroy any property you feel like you don't need in your life again.
|
| ..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
SatoPrincess
Legendary

Activity: 1820
Merit: 1179
|
 |
July 18, 2026, 01:30:45 AM |
|
Proverb: The sound of gunshots no dey scare the gods Meaning: True power is not intimidated by empty threats.
|
|
|
|
|
Sexylizzy2813
|
 |
July 21, 2026, 06:08:35 PM |
|
Really? Na im be sey u nor dey frequent awa LB be dat bc dis thread don dey ground long before theymos gift us dis place. Anyway, we welcome u here wit two 🙌. Welcome.
Again, take note sey those of us wey dey here nor go school once we enta here. Na pidgin we dey use here. The only time wey English dey allowed na to interpret awa proverb. If u check d OP u go see d format.
Seriously na this thread show say here na really local board, because of the way here dey strictly on local language and e dey sweet my belle and I also support how you respond because if you no keep this place in check na so many members go dey ignore the rules of this thread and again, how I wish say other thread infact all the thread for this our local board go dey use PIGIN till day break, but any where wey 12 disciples dey them must get one Judas wey go spoil the whole thing, God bless you @Mpamaegbu for your wisdom. Support PIGIN For Our Local Board...
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
Mpamaegbu (OP)
Legendary

Activity: 3528
Merit: 1304
Crypto Casino with No KYC on routine deposits
|
 |
July 22, 2026, 08:53:29 AM |
|
Like me I never understand this Proverb before I even talk of the meaning self, abeg the elders in chief of council make una throw small light to this one I bring come.
But u get d meaning somehow na. E mean sey in a bad situation, persin fit still learn wan or two from dat experience. ...God bless you @Mpamaegbu for your wisdom.
May God also bless u too. Him nor go allow make anything do d tool wey u dey use piss or d wan wey u dey take eat. Somehodi shout Amen! Those two dey very important, nor be small. If I doubt, enta hospital wards. You go confirm am. NB: Shebi dat wan mean – Note well, ba? Abeg, make I stress am here again. Anybodi wey dey drop dem stuff for Oyibo tongues here dey confuse us. We nor go school here. Awa eva ready and capable Mod go delete am. To avoid something like dat, make una use awa language for people wey nor go school talk to us. Thanks.
|
| | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ | | | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ | | ████████████████████████████ 100 FREE SPINS ████████████████████████████ | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ | | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ | CLAIM BONUS |
|
|
|
SatoPrincess
Legendary

Activity: 1820
Merit: 1179
|
 |
July 26, 2026, 02:28:47 PM |
|
Proverb: Difference dey between walking stick and the tail of a cobra. Meaning: Things that look similar are not always the same, and treating one as if it were the other can have serious repercussions.
|
|
|
|
Mpamaegbu (OP)
Legendary

Activity: 3528
Merit: 1304
Crypto Casino with No KYC on routine deposits
|
 |
July 28, 2026, 08:18:12 PM |
|
Persin wey im house dey on fire nor dey pursue rats. Meaning: Don't dissipate energy on things that are inconsequential when there are bigger issues to attend to.
|
| | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ | | | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ | | ████████████████████████████ 100 FREE SPINS ████████████████████████████ | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ | | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ | CLAIM BONUS |
|
|
|
|
Mayor of ogba
|
 |
August 01, 2026, 02:49:16 PM |
|
Proverb: person way him black goat dey miss must find am for daytime before night go reach Meaning: Someone that has a problem must tackle the problem on time before it will be too late to solve the problem.
|
| ..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Mpamaegbu (OP)
Legendary

Activity: 3528
Merit: 1304
Crypto Casino with No KYC on routine deposits
|
 |
August 03, 2026, 05:22:06 PM |
|
Proverb: person way him black goat dey miss must find am for daytime before night go reach Meaning: Someone that has a problem must tackle the problem on time before it will be too late to solve the problem.
Anoda proverb wey go resemble dat wan na "a stitch in time saves nine" according to people wey go school. Igbo people get popular wan for dis same proverb. Anybodi wey sabi, make e drop am here. Make we brainstorm small. To really enjoy dis proverb thing na to speak and use am regularly for gatherings. E dey make sense and na wetin dey help distinguish persin wey dey attend events wit elders from those wey nor dey go.
|
| | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ | | | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ | | ████████████████████████████ 100 FREE SPINS ████████████████████████████ | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ | | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ | CLAIM BONUS |
|
|
|
|
Sexylizzy2813
|
 |
August 03, 2026, 11:59:14 PM |
|
I no really understand this one, Proverb : where will dey way go dey
Me I no know how I wan take out the meaning. Anybody here abeg... English version na "where there is a will, there is a way".
Support PIGIN For Our Local Board...
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
SatoPrincess
Legendary

Activity: 1820
Merit: 1179
|
 |
August 04, 2026, 11:01:21 AM |
|
I no really understand this one, Proverb : where will dey way go dey
Me I no know how I wan take out the meaning. Anybody here abeg... English version na "where there is a will, there is a way".
Support PIGIN For Our Local Board...
This one take me time before I fit get wetin you dey talk about. Na only when I translate am for English, na I understand wetin you mean. The meaning of the proverb “when there is a will, there is a way” na: If a person has strong intentions and commitment to anything, they achieve their goals.
|
|
|
|
Mpamaegbu (OP)
Legendary

Activity: 3528
Merit: 1304
Crypto Casino with No KYC on routine deposits
|
 |
August 04, 2026, 04:19:32 PM |
|
I no really understand this one, Proverb : where will dey way go dey
I dey hear dis same wan among my elderly Igbo folks dem. Dem dey talk am as Wetin nor get as dem go do am, as dem go do must dey. Those folks dey use dat yarn ginger people wen dey see sey persin don dey show sign of giving up hope. BTW, e bi like una take style dodge my own question wey dey above ba?
|
| | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ | | | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ | | ████████████████████████████ 100 FREE SPINS ████████████████████████████ | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ | | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ | CLAIM BONUS |
|
|
|
|
Sexylizzy2813
|
 |
August 04, 2026, 05:25:26 PM |
|
I no really understand this one, Proverb : where will dey way go dey
Me I no know how I wan take out the meaning. Anybody here abeg... English version na "where there is a will, there is a way".
Support PIGIN For Our Local Board...
This one take me time before I fit get wetin you dey talk about. Na only when I translate am for English, na I understand wetin you mean. The meaning of the proverb “when there is a will, there is a way” na: If a person has strong intentions and commitment to anything, they achieve their goals. I sit down dey reason am before I come here put am and the meaning I see e dey do me some how for body nai make I still carry am come ask una if somebody or @Mpamaegbu fit know since na him dey host elders dia meeting dis week for him house. Meaning : Determination makes anything possible. This one make sense my pimple? I no really understand this one, Proverb : where will dey way go dey
I dey hear dis same wan among my elderly Igbo folks dem. Dem dey talk am as Wetin nor get as dem go do am, as dem go do must dey. Those folks dey use dat yarn ginger people wen dey see sey persin don dey show sign of giving up hope. BTW, e bi like una take style dodge my own question wey dey above ba? This one you took e dey different from wetin I bring and I no know which one go match the meaning. And again, which question you ask becos me I no con see d question you ask, abeg ask am again if I go fit answer am. Support PIGIN For Our Local Board...